text
stringlengths
21
14k
Another thing we de for inside dis tori 'Cameroon army video': No be true say deh lock de soldiers weh shoot woman and pikin dem - Goment19th July 2018 'Cameroon army video' wia soldiers shoot women and pikin dey shock pipo11th August 2018 Cameroon Army: Video weh uniform pipo di shoot woman and pikin dem na fake - Colonel Badjeck11th July 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
- See wetin we sabi Edo state Govnor Godwin Obaseki don resign from APC PDP react to tori on Govnor Obaseki alleged defection Di Independent National Electoral Commission fix 27 June as deadline for all di parties to finish dia primaries.
Di hashtag #Àṣéwẹ́rẹ́niṣẹ́Olúwa sef trend for all di social media platforms as people share all di videos or pictures from di wedding.
British lawmakers don reject Brexit deal On Tuesday lawmakers bin vote to no support May Brexit deal for vote result wey be di biggest defeat for di history of Britain.
Since then politicians and ordinary Nigerians don join mouth chook dia own on top dis tori.
Even though Yekini play for Europe, like many professional players, e later come back to im kontri to play for Gateway FC at age 41.
As today na World Suicide Prevention Day, we wan look how best pesin fit tok to pesin wey dey reason suicide.
Police say di shooting happun for di village of Yelatma, for di Ryazan region about 200km (124 miles) south-east of Moscow.
Skip Twitter post, 1 One of the Professor's colleague at the ongoing Mpape Money Heist has been captured.
hadwick Aaron Boseman movies: Late Black Panther actor & Taylor Simone husband star inside Jackie Robinson 42, da 5 bloods, see oda movies di #WakandaForever hero do before e lose colon cancer battle 30 August 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Chadwick Aaron Boseman during one Black Panther outing Chadwick Aaron Boseman movies na some of di tins wey dis world go take remember di Wakanda hero wey die of colon cancer for di age of 43 on 28 August, 2020.
Abdullahi yan say about 60 years ago wen teachers dey enta houses for dia village Tudun Wada dey beg parents to put dia children for school, none of di parents for di village gree, dem say dem wan change religion of dia children.
ameroon secessionist: Northwest, Southwest for craiy die mood after leader extradition 31 January 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Foto from October 2017 when area bin deh hot for Buea after dem shoot one man for Kumba De atmosphere for northwest and southwest dey laik say so man die after government confirm say southern Cameroon leader and 46 odas dey Yaoundé.
De reason DO bi say place no dey for de area weh deh wan hold dia meeting weh e no go disturb traffic.
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Mohammed Liman Dem still dey hold anoda aid worker, Alice Loksha wey dey work for Unicef and one Christian schoolgirl Leah Sharibu wey dem kidnap for February for Dapchi, Yobe state.
Tok-tok dey go on for di release of all those wey Boko Haram kidnap, na wetin one Nigerian goment official bin tell BBC Pidgin.
Main things to sabi about Sanusi Lamido Dem born Lamido Sanusi into Fulani Royal family for Kano northwest Nigeria and e become di 14th Emir after di death of Ado Bayero for 2014.
Skip YouTube post, 1 Wetin we call dis Video, Warning: Third party content may contain adverts End of YouTube post, 1 Falz no waste time wit di yabs for di song as di first thing wey im tok na "Brother Muri shout finish, we no see am for court."
According to di state SSG, Ibrahim Matane di most affected area for di state na Rafi, Moriga, Shiroro and Wumya.
Daddy Freeze, di popular Nigerian broadcaster wey real name na Ifedayo Olarinde get old habit to always attack popular gospel preachers AKA 'men of God' for di west African kontri.
No one would do this to any other religion bc they know for sure it would get backlash bc everyone so sensitive when it comes to everyone else’s belief but when it’s Christianity it’s a joke.
Skip Twitter post, 1 Dear Daystar Member, We are aware of the Lagos State Government’s announcement that churches can resume physical services.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Coffee processing get two get types - dry and wet Coffee - From seed to cup PLANTING - Coffee production dey take energy and time, from planting to harvesting.
Another thing we de for inside dis tori Boko Haram: Nigeria military dey make di work of aid agencies difficult - HRW5th March 2020 Boko Haram: Why Chad dey withdraw dia sojas from military operation for di region11th April 2020 Boko Haram attack: Dem kill 81 pipo come kidnap seven for Borno, northeast Nigeria11th June 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Tai tell BBC Newsnight presenter, Kirsty Wark say na only facts or any kind of evidence fit convince am about all dis accuse against Michael Jackson wey dey for 'Leaving Neverland.'
Another thing we de for inside dis tori Cameroon: We no send 100,000 Nigeria refugees go back28th September 2017 Corruption: Cameroon corrupt pass Ghana and Nigeria - Transparency International30th January 2019 UN say 'Cameroon, make una protect civilians for far North'26th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Di Public Relations Officer, Ogun State Traffic Compliance and Enforcement Corps, Babatunde Akinbiyi talk say di trailer jam di side of di tanker, na im fuel come dey pour before e catch fire.
Di total number of pipo wey di Imam hide both for im house and inside di mosque, na 262.
Another thing we de for inside dis tori Ghana: To cook meat, beans wit paracetamol na death be dat - Health authority16th November 2019 Rest beta pass medicine for some sickness - Health experts23rd October 2017 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election52 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori To dey sleep with back no good for pregnant woman20th November 2017 Five things wey fit 'help' with your hangover27th December 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers25 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Another thing we de for inside dis tori Queen Amina of Zazzau: Di first powerful Nigerian woman13th April 2018 Nigeria: NAFDAC don seize two truck wey tramadol boku inside6th February 2018 'Drug abuse na problem for school pikin dem' - Cameroon Principal4th April 2018 Nigeria: 30 people don lose job after dem fail drug test23rd November 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
But, di goment through dia regulation bodi NERC don approve make dem make adjustments in pricing of di tarriffs only with beta provision of electricity.
This is 0.26 percent points higher than di rate recorded for June 2020 (12.56) percent" di bureau tak for dia report.
Na Victoria Moreno-Arribas, for di Institute of Food Science Research for Madrid, Spain carry her team do di research wey comot im findings for February.
ameroon police - Why we arrest Samuel Wazizi - Cameroon police 7 August 2019 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Police arrest di Cameroon journalist on August 2 Police Commissioner for 3rd Police district for Muea, Buea Southwest region don tell tori pipo say deh di shine eye for Samuel Wazizi e mata but say deh no fit bail yi.
Small businesses sef don join too.
Why I lock-up my pikin inside my house car garage for many years How burial ground wey no plenti inside dis Nigerian city force pipo to bury dead bodi ontop each oda Sharia court sentence 70 year old man to death for rape in Kano Oga Tofa say dem go cari di govnor go court if im decide to collect di loan.
See water transport routes, terminals you fit use to avoid Lagos traffic See how pipo survive Third Mainland Bridge closure in 2008, 2012, 2018 & now For 2019, di federal goment order for 60 passenger coaches, all of dem don arrive Nigeria and dem don also train engineers wey go dey manage di trains.
Some use dis opportunity take advise pipo say make dem maintain dis energy for di 2019 general elections, odas say di youths dey look for beta way to escape poverty, while some odas just yan dia mind.
"We dey for middle, goment di tell we say if we no go for school we don resign, and Ambazonia fighters di threaten we if we go teach", na so one teacher tok dia fear for .
(@Wendsss_) September 16, 2020 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 “I don’t cook I don’t clean, lemme tell ya how I tossed that ring” Cardi B, feminist icon pic.twitter.com/ZJs6KNRdgn— Cookie from the ice cream parlor ☭ (@MUAHCoupDeGrace) September 16, 2020 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 The fact that Cardi filed for divorce after WAP was released is truly heartbreaking But your future is brighter!
Nominations for di VGMA don land Ghana: Shatta Wale don sign new music deal Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Dem nominate am alongside Mc Soffia (Brazil), Nailah Blackman (Trinidad den Tobago), Niniola (Nigeria), Not3s (Uk), Prince Waly (France), Sik-K (south Korea), Sjava (South Africa) den oda artistes.
Make Sudan restore constitutional order - Nigeria Sudan military seize power from al-Bashir For public TV announcement, di kontri defence minister, Awad Ibn Ouf, confam say dem don remove al-Bashir from office and declare transitional military council wey go dey in charge for two years, followed by elections.
Di pandemic so far never get any notable impact on di activities of di militant, as we report am on 17 April.
International Women's day: Cameroon women wan fix dia powa Dem no support media player for your device International Women's day: Cameroon women wan fix dia powa 8 March 2018 Cameroon Ministry of Culture arrange correct party to take remember International Women's day.
Skip Twitter post, 1 What manner of a President will give order to the IGP on January 9, only to be telling Nigerians on March 12 (2 months after) that he never knew that the IGP disobeyed his order?
Cooking is a basic mandatory survival skill that everyone should have regardless of your gender.
"De race dey fine; I glad as I win, but de first two stage dem bi strong.
She moved on and got herself a Caucasian, and is long her life.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Secret trial don start for Boko Haram suspects11th October 2017 Nigeria: Court don jail 20 Boko Haram suspects11th October 2017 Market for 'suicide bomb' drug dey increase for West Africa - UN13th December 2017 Nigeria government don return 106 Chibok girls to dia papa and mama14th September 2017 Video, Teacher wey dey teach Boko Haram pickins26th September 2017 Video, 'Nigeria soldier dem kill my husband'3rd November 2017 Boko Haram: Nigeria dey buy 12 war jets from US30th August 2017 Nigeria: New plan dey on top Boko Haram palava3rd December 2017 Nigeria: Suicide bombers don kill 15 people for Biu, Borno State3rd December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Nigeria - 4600 hours /year Di biggest economy for Africa na im get one of di highest blackout for di continent, although dis don dey improve in recent years.
Wia dis foto come from, Getty Images Skip Twitter post, 1 Mzansi please help us find this beautiful couple, re batla ho ba blesser DM us any leads, there might be a Finger Lickin' Good surprise in it for you too.
Breast milk dey important for pickin wey no get mama again or di mama no dey available.
Arimah na 2019 United States Artists Fellow in Writing.
Wia dis foto come from, @Govamba-Twitter Wetin we call dis foto, Southern Cameroons pipo Defence counsel too argue say for put number for document na Francophone style and not Anglo-saxon culture.
Discharged: 255 Deaths: 44 pic.twitter.com/oPyG4xfoa3— NCDC (@NCDCgov) April 28, 2020 End of Twitter post, 1 mapped Confam cases wey dey for di world Zoom to The world Africa North America Latin America plus di Caribbean Asia Europe Middle East Oceania Show 31029598 cases 960834 deaths Group 4 Abeg upgrade your browser to see di full interactive Di circles dey show di numba of confam coronavirus case per kontri.
Another thing we de for inside dis tori "We dey queue for marketer benefit" - Seun Kuti22nd January 2018 Video, Fuel subsidy: "Government don change mouth'' - Odumakin23rd January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you54 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Manchester City beta pass us - Solskjaer Why some Man U fans want Man City to win di derby Manchester United fans heart dey cut sake of Champions League draw As di match finish Europa League begin trend for Twitter and fans no waste time to yab di Red Devils wey don win di league 20 times with funny-funny memes.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Paul Pogba no go follow for di Nations League tournament afta im test positive to coronvirus Wetin you suppose know about UEFA Nations League Meanwhile Pogba fans go miss am afta im test positive to coronavirus along wit oda team mates like Kylian Mbappe, still France get enough power for dia squad when dem take on Croatia.
Titilola Vivour Adeniyi wey be di team coordinator of DSVRT tell say dem don convict 3 cases of rape for Lagos dis year.
About 400,000 refugees don enter Uganda from Burundi, and Democratic Republic of Congo.
We hope say President Biya and President Buhari dem know weti weh e mean for carry out illegal act."
Skip Twitter post, 1 Fuel Pump Price: Our Presidential candidate, @atiku, has worked out a pricing template that will immediately crash the pump price of fuel in the country, since the @MBuhari -led @OfficialAPCNg administration, in its insensitivity, has failed to do the needful in the last 3 years.
"Unfortunately, no patient don respond to treatment", tok Professor Alexis Elira Dokekias wey dey in charge of Covid-19 cases for di kontri.
Another thing we de for inside dis tori #RevolutionNow protest: Nigeria goment knack Sowore with treason charges21st September 2019 #RevolutionNow: Femi Falana, odas show for press conference19th August 2019 Omoyele Sowore: Drama inside court as DSS re-arrest Publisher of Sahara Reporters6th December 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election49 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See wetin Kiddwaya mama, Susan Waya tell Erica wey dey totori fans3rd October 2020.
"On behalf of di SpaceX and Nasa teams, welcome back to Planet Earth.
pic.twitter.com/FW39TutUV6— Funke Fatai (@phunky___) December 20, 2018 End of Twitter post, 11 No be today wey some pipo for Nigeria dey complain about some songs wey dey promote bad-bad tins like yahoo-yahoo.
Dis na di same issue for Gidan Gona cemetery as one of di workers wey say make BBC no mention im name tok say dem dey enter serious wahala anytime dem bring dead bodi come dia side as space no dey.
Nigerians reply to Fashola 24 hour light "We don invite dem for roundtable to discuss dis things, but dem no gree.
E narrate how dey bi write 150 letters for company, and only 2 answer, one give 1,5million and anoda 10,000frs weh ah useam for make stamp.
Why Ebola dey always come back Trump/North Korea: Top 5 yabis Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, India and China don dey quarrel for years over territory for di Himalayan region Why dem dey fighting?
Wen news of wetin dey happun reach Nigerians ears, dem begin campaign to get justice for late Chima and di oda four wey dem call di Ikoku 4.
E go either mean di great footballer magician from Argentina wey use hand score goal one time, or e fit mean politician wey sabi di game wella.
On top of kidney damage and oda yama-yama sickness wey cough syrup dey cause, pesin wey drink am fit suffer from orishirishi mental sickness dem.
From Douala Cameroon, Chin Emmanuel say na very shameful decision.
Dis na why you need one or two padi or even your family member to help you wit your Black Friday shopping.
Wetin we know25th May 2020 School reopening: Five tips from di world best teacher on how to teach your pikin for house27th May 2020 Update on school resumption in Nigeria: See di latest on wetin dey happun ontop school reopening8th June 2020 School reopening: Places wia school resumption date don start afta COVID 1922nd May 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Di alliance by im Bharatiya Janata Party (BJP) dey ahead over 300 seats out of 543 elected seats inside parliament and Mr Modi dey road to extend im majority.
During di 10 weeks wey dem go stay for di house Big Brother go assign housemates task wey involve team play wey Big Brother know and di housemates need to find out.
42 billionaires get money pass 3.6 billion people for world 23 January 2018 Wia dis foto come from, PIUS EKPEI UTOMI/AFP/GETTY Wetin we call dis foto, Aliko Dangote Di bank interest alone wey Nigeria's richest person, Aliko Dangote, dey make for one year on top di money wey dey im plenty bank accounts fit help comot more than two million people wey poor.
E go clear road for former Vice-President Emmerson Mnangagwa to enter as new leader of di ruling Zanu-PF.
Another thing we de for inside dis tori VGMA2019: Ghana dancehall artiste Stonebwoy pull gun on stage as ‘protection’ from Shatta Wale19th May 2019 Ed Sheeran, Burna Boy, and Stormzy collabo dey make pipo hala21st November 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
"You just dey live for di village and pipo come wit one motorcycle and kill you.
Manuel Pellegrini: West Ham sack manager afta Leicester waya dem for house
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: 'IPOB na terrorist group'21st September 2017 IPOB: Army don change mouth19th September 2017 Nigeria: Military say IPOB na terrorist group16th September 2017 'We go sue di Army'- Nnamdi Kanu lawyer11th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Nigeria Labour Congress say minimum wage must show by July
Im be Kalabari man wey come from Bakana, for Degema local goment area and na March 7 1954 naim dem born am.
Mr Ambode sef don tok say e no true say e dey fight wit Mr Tinubu, wey be di national leader of Nigeria ruling party, All Progressives Congress (APC).
Another thing we de for inside dis tori Nigerian Army don kill Don Wanny younger brother28th January 2018 Governor Rochas Okorocha don give suspected 'Omoku New Year Day killers' amnesty7th February 2018 "My son go do 'Happy New Year' wen cultists kill am"10th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Latest transfer news: Tottenham sign Joe Hart
Di President give di informate on Monday wen im address di whole kontri for live broadcast.
"Na truly our honour and privilege," Hurley say as di astronauts arrive home.
Di movie na di first time Idris Elba go do director for im career and e use use propose give im 29 year old girlfriend.
E don be be four years since dem kindap di girls from Government Girls Secondary School in Chibok, Borno State.
If BBC decide to publish book of few of di pesin dem wey apply, di licence go also fit make di BBC to add dia story for inside di book.
Nigeria: Buhari don sack two big oga for corruption 3 corruption mata wey still dey Buhari table Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
BBC Governorship debate Rivers State: Empowerment and peace na im we want.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Meet di snakeman of Lagos Pythons dey wrap imself around animal wey dem wan wan chop before dem kill am.
I'm sure he misses the girl.— Elnathan John (@elnathan_john) October 11, 2017 End of Twitter post, 2 Former Minister of Education for Nigeria, Oby Ezekwesili follow put mouth for di matter.
Committee for Protect Journalists report say dis Central African kontri jail seven (7) journalists last year, weh na only one bi dey prison for 2015.
Pepe Julian Onziema from Sexual Minorities Uganda wey be joinbodi for LGBT+ organisations don say dia members don start to fear as during di last time, plenti pipo run comot di kontri as refugees and e be like history go repeat imself.