text
stringlengths
21
14k
Another thing we de for inside dis tori US election: Nnamdi Chukwucha, di Nigerian-American wey dey contest US election6th November 2018 Trump: Why Nigerian pikin wey dem born for US no go get American citizenship30th October 2018 President Trump don start campaign for 2020 election28th February 2018 Donald Trump say US economy go 'fall yakata' if dem impeach am23rd August 2018.
Im use 0.070 seconds to take pass world record holder, Sjinkie Knegt of Netherlands.
Rotimi Akeredolu and NDLEA oga dey Thailand to learn how to grow 'igbo'
On Wednesday, three pipo die on top we no go gree wey cause pipo to dey clash wit police and military wey deploy enta street for di kontri capital of Harare.
Dis na because Chinese people dey find donkey meat for different, different reasons.
Adesina still add say "for 2014 dis kain Fulani herdsmen killing reach like 16 times wey e happen and dem kill people wey pass 231."
Dis tin fit make am better pesin, better fighter or e fit just destroy am".
HIV/AIDS Pickin wey get di disease go don get am through mama for pregnancy, labour, delivery, or breastfeeding.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: 'Nothing dey to hope on now, everything burn' -Festac victim21st December 2017 FESTAC fire: Wetin dey cause petrol tanker accident for Nigeria?14th December 2017 Ghana: Seven people don die for explosion8th October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you33 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Na so im inspire people like William Wilberforce and Granville Sharp to arrange wetin dem call di Slave Trade Act of 1807, wey come force dem make dem end slavery for Britain.
Dem carri 97 oda passengers go hospital for small small injury wey dem get.
Oga Trump also threaten to send army to end di katakata.
Dey also begin case for court against her.
Di group bin ask say make di other states do good to votes 'yes' for dia side; as dem see say if di bill finally show, things go better for youth and di next generation.
She bi dey part of di delegation to di Winter Olympics, wia North and South compet as joint team.
Tok-tok pesin for di commission Festus Okoye, tell BBC say need no dey for INEC to store information of result inside server because dem no transmit result electronically.
Nnamdi Kanu don take over Wia dis foto come from, Getty Images Even tho say di war bin end 50 years ago, di idea of independent Biafra still remain.
Inside di 1 hour film, e show how medicine traders, wey include one Emzor staff, dey use mago mago supply syrup for black market.
Police bin spread, teargas and wata weh e di itch for body for scata de pipo dem.
Wizkid, Kizz Daniel totori fans for 2018 One Africa Music Fest for Dubai 17 November 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Wizkid perform some of im hit songs Ogbonge African musicians turn up for di One Africa Music Festival wey happun on Friday for Medinat Jumeirah Al Sufough, for Dubai.
But for meeting between President Buhari and Benue people for Markurdi yesterday, dem tell di president say IGP Idris use only 24 hours for Benue before im carry im leg return back to where im comot from.
Skip Instagram post, 1 @nickyjampr @Diplo @strefie @WillSmith - One Life to Live.
2019 Election: Confam list of APC Govnorship candidates 5 October 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Nigeria rulling All Progressives Congress don release di names of dia Govnorship candidates wey go contest 2019 Gubernatorial election for 24 states for Nigeria.
It ANNOYS ME TO NO END to see our countries BINGING on Chinese Loans.— Oby Ezekwesili (@obyezeks) September 3, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Most annoying of this latest round of RISING SCALE of Public Debt by countries of the continent is that the politicians are behaving EXACTLY like the ones who PILED UP DEBTS in the 80s & 90s.
As tins be so di number of groups wey don chop ban afta Nigeria goment call terrorists don dey increase.
Neutralising antibodies fit disable di coronavirus.
IGP Adamu say im dey give kontri pipo assurance say dem don put different tins for ground to make sure say pipo and dia property dey safe.
Another thing we de for inside dis tori Ghana: Shatta Wale do CAF 'setewaa', pocket $30,000 falaaa den chop apology from CAF7th January 2018 Ghana Pastor talk say Shatta Wale spoil im church24th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
But im spirit go live on, as di fisherman plan to use anoda octopus to predict di results of future games.
Donald Trump younger brother don die, for age 71 5 Ways You Fit Get Trump to Fire you She add for her statement say her decision na "completely my choice," and say she go announce her future plans "in time".
But she tok say for some kontris like Nigeria e good make investors know say dia investments dey at risk unto wahala like corruption and transparency.
Boy arrange im kidnap, to use di money for party Tope Alabi react to her zanku dance for viral video But even dis one neva dull di jollification spirit of di Nigerian pipo, infact, dem don dey find special ways to continue dia parte.
Im even use di opportunity to reveal say Nengi and Prince don win VVIP trip to go Dubai for dia efforts for di Pepsi game task wey dem bin win during di week.
Africa players to watch as Bundesliga dey return dis weekend How European football ready to return with no fans, 48hrs tests, isolation How to watch for Nigeria, Cameroon & Ghana Popular cable satellite broadcaster DsTV, no get right to Bundesliga live matches for di 2019/2020 season so na pipo wey get StarTimes dey in luck because na dem get broadcast rights for Sub-Saharan Africa.
"Dem alert di security wing of di FAAN wey com carry di man comot," na so di statement tok.
I hope that no one was injured, may God bless you and protect you #UAE #Emirates #Ajman #الإمارات #عجمان #سوق_عجمان #الامارات pic.twitter.com/P3oYGsfiSt— 𝔍𝔦𝔶𝔢𝔪 (@Parkjiyem) August 5, 2020 End of Twitter post, 7 Lebanese nationals wey wan move $890,000 cash jam 'bad luck' for Nigeria airport Wetin we know about dis beautiful Nigerian lady wey truck crush to death weeks to her wedding 'Ghana voters register move from ECOWAS status to United Nations?'
As dis dey happun, di Senate committee wey dey investigate di mata dey find IG Idris.
Out of di six housemates wey dey up for possible eviction dis week na she get di lowest votes from di fans She be di 11th housemates to chop eviction afta Lilo, Ka3na, Eric, Tochi, Kaisha, Prince, Wathoni, Tolanibaj and Bight O.
Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, Blue and White Benny Gantz dey vote for di election Palestinians, wey wan state for di West Bank and Gaza, with capital for di occupied East Jerusalem, dn draw ear say dat kain move go kill any hope for peace to reign.
Customers tok say dem like di "unique" clothes and "global outlook", Mr Ayivi tok.
Check out di complete list of di top 30 richest celebs dem wey dey 30 and below 1.Ed Sheeran, 28, (£170m) 2.Daniel Radcliffe, 30, (£90m) 3.Harry Styles, 25, (£64m) 4.Emma Watson, 29, (£57m) 5.Niall Horan, 26, (£54.8m) 6.Little Mix (£50m) 7.Louis Tomlinson, 27, (£46m) 8.Liam Payne, 26, (£44m) 9.Cara Delevingne, 27, (£39.5m) 10.Zayn Malik, 26, (£38m) 11.Sam Smith, 27, (£34m) 12.Aaron Taylor-Johnson, 29, (£21m) 13.Rita Ora, 28, (£17.8m) 14.Stormzy, 26, (£12m) - new entry 15.Dua Lipa, 24, (£11.8m) - new entry 16.The 1975, (£10.9m) 17.Sophie Turner, 23, (£8.5m) 18.Daisy Ridley, 27, (£8.4m) 19.Nicholas Hoult, 29, (8.3m) 20.Dev Patel, 29, (£7.5m) 21.John Boyega, 27, (£6.6m) 22.Sam Faiers, 28, (£6.3m) 23.Joey Essex, 29, (£6.3m) 24.Tommy Mallet, 27, (£5.2m) - new entry 25.Maisie Williams, 22, (£4.5m) - new entry 26.George Ezra, 26, (£4.4m) - new entry 27.Jess Glynne, 30, £4.4m - new entry 28.Olivia and Alex Bowen, 25 and 28, (£4.3m - joint) - new entry 29.Billie Faiers, 29, (£3.6m) - new entry 30.Tom Holland, 23, (£3.5m) - new entry Another thing we de for inside dis tori See new Hip Hop styles wey dey ginger fans Some pipo go say all dis new styles na still Hip Hop, but odas dey disagree say e no even near.29th April 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal47 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,469 hours wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
Another thing we de for inside dis tori BBC Governorship Debate Delta State: Click hia to watch di #BBCPidginDebate as e happun31st January 2019 BBC Governorship Debate Rivers State: Who no show?31st January 2019 Nigeria 2019 elections: APC candidates no dey INEC final list for Rivers state17th January 2019 Nyesom Wike: Wetin you suppose know about di 6th elected Govnor of Rivers State30th January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Dis no be first time wey INEC don extend di deadline to collect PVC - di original deadline suppose be 21 January 2019, but dem later change am wen di election joinbodi see say many pipo neva collect.
Coronavirus: Ghana confirm four new cases of Covid-19, total cases rise catch six
From 1986 reach 1988, im serve as di Mayor of Carmel-by-the-Sea, California.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, How some pipo react wen Kano Deputy Govnor port Di former presidential aspirant say time don reach make society find solution to di problem.
How 'yahoo-boy' try to kill im mama for money rituals Fake online vendors: Make you no fall mugu EFCC find yahoo boys enta club Why plenti pipo still dey fall mugu ontop yahoo boys mata Upon say yahoo yahoo business don dey popular all ova di world, e be like plenti pipo still dey fall victim to dem.
But di truth be say, Zimbabwe no get all dis currency again because dem bin dey import more dan im dey export - and im don turn kontri witout cash.
#BigBrotherNaija: See who Teddy A, BamBam tink say go win am #BigBrotherNaija: See who Teddy A, BamBam tink say go win am For inside di house BamBam and Teddy-A bin close sotay pipo reason say dem dey run tins togeda.
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Argentina neva win Brazil since 2005 Messi set to continue with Argentina side Argentina forward Lionel Messi, wey don win 29 trophies with Barcelona, but still neva win major title with Argentina, im only success with im kontri na for 2008 Olympics gold medal.. Im next chance go be wen Argentina co-host di 2020 Copa America, which Colombia.
randy vs Monica: 'The Boy is mine' verzuz battle and five posts wey summarise di gist 1 September 2020 Wia dis foto come from, Instagram/@Verzuz Brandy and Monica wey be two pop and R&B singers go head-to-head on 31 August, 2020 wen dem put dia classic catalogs for table to mark key chapter inside a 25-year battle of yanga for fans and observers.
Dis no stop di kontri to carry invitations letters give world leaders to attend di 12 June ceremony.
'If you fall, na game ova' Dem no support media player for your device 'If you fall, na game ova' 11 June 2018 Anybodi wey don go Lagos sabi say tall building boku for di city, wey be commercial capital of Nigeria.
Men dey more likely to die (2.8%) than women (1.7%).
Inside dis year, like 125,000 migrants cross Mediterranean sea for dangerous journey and 2,000 die for water.
Make we try trace am One area wey Nigerians dey yab government be say dem no dey clear about how much dem don see collect, so because of dat e dey hard to talk, but make we try.
Another thing we de for inside dis tori Big Brother Naija: Wetin we learn about Nengi, Kiddwaya, Ozo and di lockdown housemates from dia 'Truth and Dare game'28th July 2020 BBNaija: Ozo and Nengi last night video as Head of House and deputy for Big Brother Naija dey make pipo tok27th August 2020 Big Brother Naija housemates Erica and Kidd Waya do 'everitin' for Head of House lounge, Ngozi Nlewedim reveal3rd September 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Vaccines dey harmlessly show viruses or bacteria (or even small parts of dem) wey dey di immune system.
Wia dis foto come from, Festus Keyamo Wetin we call dis foto, Pesin wey wunjure for head for di Ughelli palava.
Producer: Princess Igho Williams Video: Sarah Tamiyu Another thing we de for inside dis tori 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, Duration 3,1317th September 2020.
University Professor for Cambridge Prof Hawking na di first scientist wey prove some ogbonge things for science including di theory of cosmology, relativity and black holes, wey help scientists understand better way space dey work.
Police arrest Nigeria parents wey dia pikin die sake of 40-days dry fasting
His Eminence, Cardinal Christian Tumi check say if Anglophone crisis weh e start since last year di continue just now na President Biya no wan for shiddon tok.
De University say dem provide hand sanitizers give students for de various halls of residence.
Wetin we call dis foto, Na dis gutter oga Basil pikin enta and im neva still find her Di residents say goment build new road for di area but dem no consider houses wey dey below drainage level.
Di club dey four points behind di relegation-promotion play-off spot and eight points off safety - although dem get one game in hand.
Traditional leaders of di Bangwa don dey tok wit di foundation, dey ask dem to return it to Cameroon.
Wia dis foto come from, Facebook/Abdulrazak Namdas Wetin we call dis foto, Hon.
So e no too surprise anybodi as some pipo dey reason say dem wan Osinbajo vs Obi political fight.
Lagos Police say Denmark man poison im pikin and hit wife head for wall to kill dem 11 April 2018 Wia dis foto come from, @officializee Wetin we call dis foto, Police say marks wey dem see for di deadi bodi of Alizee show say violence happen Police say one Denmark man, Peter Nielsen wey dem suspect say kill im wife Zainab Ali-Nielsen, wey popular as Alizee and three-year-old daughter Petra, bin dey quarrel everitime with im wife and hit her head for wall many times wey make her die.
Her uncle, two priest and teacher.
For 1994, dey give Nigeria 2-1.
Na three days remain make national dialogue start for find solution for Anglophone crisis as president Biya order for no 10 day for November 2019.
Men don tok 3 words dem like to dey hear during sex She begin to dey look for internet to know weda vibrator fit reduce her sex sensitivity.
Between August 2014 and March 2017 more dan £4bn na im dem invest for many kontris.
Fahim was a great leader, inspiration and positive light for all of us.— Gokada - We do delivery now (@GokadaNG) July 15, 2020 End of Twitter post, 1 Saleh start Gokada for Nigeria for 2018 wey be bike (okada) hailing service but Lagos government bin ban okadas for di state early dis year.
Another thing we de for inside dis tori Jay-Z dey lead Grammy award wit 8 nomination28th November 2017 How Diddy take hama pass all di musicians for 20178th December 2017 Beyoncé, Jay-Z 'Everything Is Love' new album don land17th June 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Final Results of Edo state Governorship Election 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise 10 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund.
Di Governor do di facebook live through di handle of Edo state Governor, Godwin Obaseki.
Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram God bless you @beyonce!!!
Na armed groupsdi do all de tins dem.
SNP Westminster Oga Ian Blackford tok give BBC say dem go do dia work to make sure dem end Boris Johnson goment.
If you dey use Firefox or Chrome, you fit use Comment Blocker to block spoilers from pipo wey dey read articles.
Another thing we de for inside dis tori Carl Ikeme: Nigeria goalkeeper don retire from football27th July 2018 Victor Moses career for Super Eagles of Nigeria inside foto15th August 2018 Salah: Di Egyptian god wey conquer England14th May 2018 'Heading' for football dey increase chance of brain disease?13th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Out of di six states for di South-South region of Nigeria, APC bin win only one - Edo state - for di 2016 election.
After di match, Clarets captain Ben Mee tell tori pipo say "No how no how, afta we see that banner for sky, e seriously affect our game."
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori US don charge Iran man wey hack Game of Thrones Di man enter HBO site, leak dia script come still dey hold dem for neck to pay am money.22nd November 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers28 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
E say at least make di party give am Deputy Senate president if not, im go contest for di position of di Senate President.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Female Genital Mutilation: 'If di Emir say make dem stop to cut girls, dem go stop am' Key Facts: For world, na at least 200 million girls and women wey don experience FGM.
"Corruption no only dey Africa but e dey all over di world and everybody dey try to fight am.
Charles Monefong Abessolo, wey be di oga for di Control and Research department for di ministry tell tori people Cameroon Tribune say dis new warning wey dem dey give na because dem worry say some people wey wan make money still fit dey sell di milk, even as government don ban am.
Candidate of di Peoples Democratic Party, Abba Yusuf, bin file appeal to challenge di election of Abdullahi Ganduje of di All Progressives Congress (APC) over wetin dem say na mago-mago wey full di election.
Afta investigate and identification, de court sentence two for three moons, and four for four moons for some correction house or place weh maximun security.
Simple" - Chimamanda Adichie Another thing we de for inside dis tori Chimamanda Ngozi Adichie don break internet again8th June 2018 1:05 Video, Woman dey equal to man.
Di disease get as e be bcos person no go quick notice am before e appun.
Di announcement no mean say dem don wipe out measles because last year na over 500 cases dey for England, many of di cases na from young people we go festivals.
orno: Nigeria army don kill two women suicide bombers 15 March 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Boko Haram like to dey use women for suicide bomber Nigeria soldiers shoot and kill two women suicide bombers for Wednesday night for Borno state, north east Nigeria.
urundi don give unmarried couples till end of 2017 to marry 6 November 2017 Wia dis foto come from, AFP/Getty Wetin we call dis foto, President Pierre Nkurunziza talk say dis new law go make people stop to dey do bad bad things for Burundi.
Bio Economist, Banker and International Development Specialist.
On Monday, di Saudi coalition block every where to take enter Yemen after Houthi rebels fire missile go Riyadh.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria, give us human right - Albinos12th September 2017 "I drink poison when I see say I don blind"11th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?