text stringlengths 21 14k |
|---|
Islamic clerics dey tok say di emergence of groups like dis na serious threat to Nigeria security especially as Boko Haram issue still dey go on. |
"Rydee importers den exporters for Ghana dey make losses, if dis be business government den dem fail Ghanaians but check like dem dey just dey to score political points" Top Pastor declare 72-hour fasting and prayers give Ghana against national economic crisis Businesspipo say time catch say government go shun dey do political talk den do practical tins wey go prevent di cedi from depreciating. |
Currently California and Australia get di same kind fire wahala with dia wild bushfires. |
Di Nigeria government quietly file di case inside one British court. |
Goment tell kontri pipo - Xenophobia: No attack South Africa business for Nigeria - Goment tell kontri pipo 4 September 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Lai Mohammed na Nigeria information minister Federal goment of Nigeria don call on kontri pipo not to attack South African companies wey dey operate for Nigeria as do-me-I-do-you over di xenophobic attacks against Nigerians for South Africa. |
Dis women of timber and calibre wey make am to di Ministerial list don hold different ogbonge position for Finance, governance, civil service, di United Nations Education Scientific and Cultural Organisation (UNESCO) and odas. |
‘Na competition with my friends make me begin smoke igbo’ Canada don legalize Marijuana but Nigeria go follow join? |
Di Friday night game, Saturday party and activities wey don happun during di week and audience votes go determine who go be di first pesin to comot from di house dis Sunday. |
World Habitat Day: 'To dey homeless na di worst tin wey fit happun to pesin' |
Shiite members go enta road again on Friday to protest 'mass killings' Dem no support media player for your device Shiite members go enta road again on Friday to protest 'mass killings' 7 December 2018 On Friday, members of Islamic Movement of Nigeria (IMN), wey enta Abuja from different parts of Nigeria, say dem go join dia members enta road in large numbers to do I no go gree on top dia member wey dem allege say soldiers kee for October 2018. |
Meanwhile, world leaders don dey tell am congratulobia. |
Meet Major General Muhammadu Buhari Tins wey President Buhari tell Christians for Christmas Dis na some of di tins wey im message dey about. |
Legend wey don win 10 Grammys, one Oscar for original song Glory from di film Selma and one Tony, wey im win last year as im co- produce di play Jitney. |
Daura, President Muhammadu Buhari powerful nephew, whereabouts concern na afta tori begin fly upandan say dem don fly am go abroad for urgent medical care. |
Nigeria chances to enta knockout stage Di Indomitable Lionesses dey enta di next round based on Fair Conduct as dem get less yellow/red cards dan Nigeria. |
Another singer, Pharell Williams, wey do di popular song "Happy", also knee down for im concert for Charlotteville. |
Na only funerals wey di mourners no pass 50 na im dey allowed. |
Na why dem go only control 5% of di new national airline and leave di rest for private companies to control. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, My wedding plan: Di best formula for di sweetest jollificate "Shey di makeup go stay for my face till I born my first pikin? |
Nigeria Air, di new airline go replace di Nigeria Airways, di former national carrier wey stop operation for 2003. |
Wia dis foto come from, MAYGASKEYA Any pesin wey be di Emir of Kano, na one of di most powerful Muslim traditional leaders for Nigeria. |
UN no glad for dis kana tin and deh tell Cameroon goment for stop for force Nigerian refugees back and respect dia right for asylum. |
For statement wey Asuu release yesterday, dem tok say di way wey goment schools dey now wit overcrowded classrooms dem and no running water go make am almost impossible for students and pikin to practice social distancing and personal hygiene. |
Producer: Dooshima Abu Video journalist: Fatima Othman Another thing we de for inside dis tori Mpape community for Abuja wia drinking water na wahala15th April 2018 3:19 Video, Ruga village for Abuja wia small pikin dem dey get eye palava, Duration 3,1923rd October 2018 0:58 Video, Abuja indigenous women wey di harvest sand to survive, Duration 0,588th August 2019 Abuja village wey women vow to shun voting for 20195th September 2018. |
E add mouth say e never tay wey di government don help buy good equipment wey go help di GSA and FDA test all dis drugs and if dem find out say na low quality di drugs be, dem go quick destroy am. |
Gaga and Grande na im pipo nominate pass for 2020, and their recent collabo Rain On Me, dey nominated for seven categories. |
One thing wey sure be say, EFCC fit don ginger Ghana to copy dia style and start dia own anti-corruption agency. |
According to di tori wey dem release, di law dey very clear on top how di salary suppose be and na only di National Assembly Service Commission go fit explain di N13.5 million wey di senators dem dey enjoy. |
Cameroon tok-tok person, Issa Tchiroma Bakary for statement be say deh don release 18 hostages weh 'terrorist' be kidnap. |
Election Observer Christopher Fomunyoh talk im mind about di polls wey don close |
Plan to join wit Uganda build pipeline fail afta Kampala say dem go instead partner wit Tanzania. |
Di money small or e too much? |
Another thing we de for inside dis tori BBNaija Reunion: Tacha say she neva insult pesin for house plus wetin make am vex for Seyi - See di full gist here7th July 2020 Hushpuppi arrested in Dubai: Who be Mark Geragos wey pipo claim say di extradited Instagram celeb Ramoni Igbalode hire as im lawyer?6th July 2020 Nigeria coronavirus cases: All states for Nigeria don get confamed cases of di infection7th July 2020. |
Just last Friday 13 September, 2019, some young girls carry similar protest waka go Rivers State Police Command headquarters to demand make police epp stop di killings. |
Gabriel Lawrence say im dey happy because e no dey waste im business time on top long queues for filling stations again. |
"We dey review di security as e dey for di state and we go work with di security agencies to arrest and prosecute pipo wey dey commit dis crimes dem.' |
One young man wey no gree make we write im name tok say Nigerian men no go use di leave do beta tin. |
Most time wen you see pipo dey waka for street you go tink say everytin dey okay wit dem especially wen dem dey laff and gist, but di truth be say pipo get problems and dem dey try to hide am wit dia smile. |
"Film making no bi only glamour, but any man weh wan make film get for understand sociological tenets, weti funny, weti no be funny. |
Why wait 6 weeks to an election to suddenly arrest @dino_melaye for a crime you claim occurred in July? |
'Prison na for superstars': See how women prisoners dey better dia life Dem no support media player for your device 'Prison na for superstars': See how women prisoners dey better dia life 19 December 2017 When Tracy carry hard drugs for bodi she no reason say na prison she go end up.But dis woman wey be one of about 440 female inmates for Kiririki Prison, Apapa get message for young ladies, whether dem dey inside prison, or not. |
He was also a former chairman of the now defunct Nigerian Bank of Commerce and Industry. |
Soon after, Lisa-Marie Utland come shoot shot wey pass through Falcons goalkeeper Tochukwu Oluehi hand to make am 2-0 before Osinachi Ohale come score own goal. |
Di tight title race dey in store, as Barcelona get two points ahead of Real Madrid. |
Another thing we de for inside dis tori NIMC: We no fit produce National identity card for everi body24th April 2018 Nigeria population don reach 198 million - NPC11th April 2018 How Lagos dey cope with big population21st August 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal41 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
"I ask di boys where di keys make we remove di cars, di next thing I see na fire, when di tanker fall di diesel roll inside gutter, some buses wey dey follow di tanker wey wan run escape na im start di fire." |
19 September 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Amaju Pinnick na di current president of Nigeria Football Federation Nigeria general election go happun next year but on Thursday September 20, state football association chairmen dem go elect new administrators for di kontri. |
Quebec na im dey lead for province wey vacancy dey wit 4.1% vacancy rate. |
How lovely to hear from you so soon after your mother. |
If e be by force, e no be consent! |
Wen pipo see how kontri di waka and how some kontri pipo di suffer, President Biya e papa weh e dey pawa for 38 years and de compare wit Brenda Biya e lavished lifestyle e di push dem for shine weti de first daughter di do and tok. |
Another thing we de for inside dis tori Football match end after club owner carry gun enter field12th March 2018 Al-Shabab say make nobodi play football for some field inside Mogadishu7th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Di club and Leicestershire police confam say Thailand billionaire, Vichai Srivaddhanaprabha, and four oda pipo wey dey inside di helicopter no survive di crash. |
Uche Ogah - Abia state Another thing we de for inside dis tori PDP protest for Abuja turn gbege for police teargas5th October 2018 All Progressives Congress: Opposition party dey protest Osun election5th October 2018 Jimi Agbaje don win PDP Govnorship ticket for Lagos5th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Dance video: 'Pipo dey ask me funny kwesion because I be man wey dey dance wit heels' Princess Igho Williams Broadcast Journalist, 21 November 2018 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Di man dancer wey dey move wit heels Nigerian dancer, Ude Bright Michael Ifeanyi wey don dey dance for 11 years say no be small kwesion pipo dey ask am on top im decision to begin dance wit high heels. |
Akpe said "dat kain tin no fit affect di state expenditure too much sake of say na small shikini moni". |
Mr Kurz dey lead so far, and e fit become di youngest leader for di world. |
Skip Twitter post, 2 As we are grieving for Tina ezekwe and Vera Omozuwa...let not forget Ada..she is 13. |
Why Angela Merkel di German Chancellor dey come Nigeria next week 25 August 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Merkel visit to West Africa na to focus on economy mata German Chancellor, Angela Merkel go come Nigeria next week as part of her west African tour. |
Even though di new school year start dis month, plenty teachers no dey di area. |
Another thing we de for inside dis tori Atiku, Buhari, Donald Duke, Oby Ezekwesili: Who strong pass for 2019?9th October 2018 0:39 Video, Oby Ezekwesili: "I dey run for president to destroy old system", Duration 0,398th October 2018. |
Transfer News: Iwobi, Smalling and oda transfers wey fit happun before di window close on Thursday 7 August 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Arsenal don reject £30m bid from Everton to sign Nigeria International player Alex Iwobi. |
Di Catalan independence vote na 70-10 for dia parliament but opposition members no follow do di voting. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Senate don take action on top corper wey dem say police kill5th July 2018 Adamu Ciroma: Tins you suppose know about di man6th July 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Among di 30 players wey dey inside di list na china based Tiajin Teda midfielder Mikel Obi, Changchung Yatai striker Odion Ighalo and Chelsea winger Victor Moses dey. |
Here married man or woman fit marry anoda married man or woman wen im dey travel, den divorce am afta. |
Images courtesy of AFP, EPA, PA and Reuters Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Big Brother Naija Season 5 housemates biography: What you need to know about di 2020 contestants wey just enta di 'lockdown' house24th July 2020 BBNaija 2020 Eviction: Nengi, Praise, Dorathy, Ka3na and oda housemates wey fit comot from Big Brother show dis Sunday2nd August 2020 How to vote on BBNaija 202026th August 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
"One thing wey I no fit forget be say on di day wey e go die, e waka without support for di first time and e make me happy wella and I don dey even plan to organise thanksgiving for church. |
ukola Saraki vs Inspector General of Police: Di tori so far 6 June 2018 Wia dis foto come from, Reuters/@POLICENG One of di biggest kwanta wey no wan gree finish for Nigeria na di 'war' between Senate President Bukola Saraki and Idris Ibrahim, wey be Inspector General for Police. |
Wia dis foto come from, Twitter Wetin we call dis foto, Di friend say im prefer Kemi and recommend her for di young man to marry instead of Ore "She be babe wey dey accommodating with your guys dem. |
So, na from NNPC balance sheet na im dem dey collect di subsidy. |
How to test your pikin for codeine Sweet Sweet Codeine: See why young pipo dey do codeine diet Nafdac don comot ban on Emzor and two companies wey dey produce codeine Oga Ogbumgbada say health-wise, research still dey go on to find out how those tins fit destroy human being body but di major tin be say addiction dey and dat one dey give brain problem and na wahala to society as dem go live rough life and be danger to evribodi. |
Another thing we de for inside dis tori 1:43 Video, "Sometimes e good to just dey observe" - 2Baba, Duration 1,4326th December 2017 1:52 Video, Why I no dey do shows again - D'Banj, Duration 1,5227th December 2017. |
Another thing we de for inside dis tori John Gboyega: Star Wars actor racism claim on George Floyd death, oda major moments wey shake world pipo28th May 2020 Video, George Floyd: Thousands of pipo dey continue to protest against di death of George Floyd31st May 2020 George Floyd: Wetin we know about im memorial wey go happun for Minneapolis4th June 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Dem also show say dem no happy wen VAR reject Ajara Nchout gal as offside. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Offa robbery: gofment wan dash five million give any pesin wey fit catch di attackers Another thing we de for inside dis tori Armed robber dress as reverend sister to go rob bureau de change17th January 2018 I sell everything wen I get to go Europe - now I don come back house and I dey broke13th May 2018 Today Tori: Five million naira reward for pesin wey sabi Offa robbers and France wound Nigeria 8-0 for World Cup friendly7th April 2018 Kwara robbery attack: Gofment say dem no go rest till dem find killers6th April 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Tom Hanks and Rita Wilson Wia dis foto come from, Getty Images Ogbonge Oscar-winner actor Tom Hanks tell world pipo say im and im wife Rita Wilson don test positive for di coronavirus for Australia. |
End of Facebook post, 1 In reason be say, dem want prevent severe damages wey fit affect den kind shoddies for di work top. |
Di oda one na my lastborn Aminatu." |
Den im come do Youth Service for Katsina State. |
Another thing we de for inside dis tori 13:45 Video, Sex for grades: How secret investigate expose sexual harassment by lecturers for West Africa big-big universities, Duration 13,457th October 2019 2:49 Video, Football betting: Ugandan fan chook eye inside di dark side of di sports, Duration 2,4925th September 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020. |
Sabi pipo put for mind di different tins wey women go need, like to remove di shirt ova long hair and knicker wey no too show body or dey disturb. |
Im also remind di nation of Seychelles's 2011 agreement wit di UN Humans Rights Council to decriminalize homosexuality. |
Past Govnors of Edo State COL. JOHN EWEREKUMOH YERI (August 1990 - January 1992) Colonel John Ewerekumoh Yeri na Nigerian soldier wey serve as Military govnor of Bendel state between 1990 and 1991. |
Just now some kontri pipo say deh nova even see empty bags, odas, di wanda who take de rice for dia regions. |
Another thing we de for inside dis tori Donald Trump don get 2019 Nobel Peace Prize nomination Two lawmakers for Norway don choose America Presido as pesin wey suppose win di 2019 Nobel Peace prize.13th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Dis dey come afta Arsenal manager Mikel Arteta dey self-isolate imself afta him too test positive for di virus. |
"Wetin I no want na make woman lie down flat for dia back come dey think 'chai I don do something very bad to my baby'. |
Put women for di tok-tok Danielle Hoffmeester wey be project officer for di Institute for Justice and Reconciliation (IJR) for South Africa follow tink say gender based abuse na because of how boys grow up and no fit fully live up to wetin "e mean to be man for Africa". |
pic.twitter.com/esLBWfj6WG— Tibor Nagy (@AsstSecStateAF) March 18, 2019 End of Twitter post, 1 Mr African kam Cameroon just some days afta de state department komot dia 2018 human rights report weh e describe how goment and separatist forces di violate human rights. |
Last month, tori comot say di team turn to general public for assistance with money to epp dem go di competition because according to dem, di goment no look dia side. |
Di 29-year-old man don dey work for Horizon Air for more than three years, e dey tow, clean and load bags inside aircraft. |
Abuja raid: Amnesty International say to harass women dey unlawful 4 May 2019 New Informate 5 May 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Ogbonge international human rights pipo Amnesty International don chook mouth ontop how authorities for Nigeria take arrest and shame women wey wear skimpy clothes. |
Jacinda Ardern pikin: Na girl, New Zealand Prime Minister don born her first pikin 21 June 2018 Wia dis foto come from, @jacindaardern Wetin we call dis foto, New Zealand Prime Minister Jacinda Ardern posted a picture on Instagram of her with her new baby New Zealand Prime Minister Jacinda Ardern don born her first pikin, na girl wey weigh 3.31kg (7.3lb). |
Hundreds of us watch to pay our last respect to Chris. |
FIFA don ban Ghana footballer for one year Emmanuel Boateng end Barca unbeaten run for La Liga plus record hat-trick Skip Twitter post, 1 My understanding is that President @NAkufoAddo has ordered all security agencies to search and arrest the Ghana FA President immediately. |
“I offer myself to lead di pipos movement to permanently terminate di mediocre politicians” “We go break evri barrier down wey wan stop us to achieve a new Nigeria." |
Nigeria: 7 pipo don wound for fresh Plateau fulani herdsmen attack |
Skip Twitter post, 1 #IdrissaOuedraogo from Burkina Faso, one of the greatest African filmmakers - #Fespaco Grand Prix & #Cannes Prix du Jury with #Tilai in 1990 - here is a short he directed in 2008 to celebrate the Universal Declaration of Human Rights https://t.co/gHxse0YOP0… #RIP Hambe Kahle https://t.co/nZwjPqgo6q— Monica Rorvik (@Moni_R) February 18, 2018 End of Twitter post, 1 Another young movie producer, Julius Morno add im own; e say even though old French-speaking African movie producers like Quedraogo no too dey show fine-fine Africa, instead dem dey torchlight rural areas and poor people pass. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.