text stringlengths 21 14k |
|---|
Wetin we call dis foto, Di value of di tins wey burn go enter millions of naira Di man say now im now know if im younger hear word to come down or e burn inside fire because nobodi dey pick when e call. |
Im friend wey old pass her go buy wedding ring, do fake marriage certificate. |
Dem also sama restrictions on some pipo wey dem say get hand for katakata wey happen during elections for two oda states ; Bayelsa and Kogi for November, 2019. |
Edo election: Obaseki ask Ize-Iyamu to join am build di state afta im victory 20 September 2020 New Informate 21 September 2020 Edo state Govnor and winner of di 2020 Edo state Governorship election Godwin Obaseki don ask di candidate of di All Progressives Congress to join am to build di state. |
hairmo of Kano 'torture houses' - Why I wan continue di business - Chairmo of Kano 'torture houses' Mansur Abubakar , Kano 1 November 2019 Wetin we call dis foto, Alhaji Ibrahim Sharifai Alhaji Ibrahim Sharifai wey be chairmo for Association of Islamic Reform Centres wey many pipo dey call torture houses tell BBC Pidgin for interview say e wan continue di rehab business despite di stigma and everything wey pipo dey yan becos na im family heritage for 200 years now. |
Im beat Jeremy Hunt to become di next prime minister. |
Another thing we de for inside dis tori We never know who attack our office - EFCC16th August 2017 Nigeria: $1.2mn na whistleblower pay dis November30th November 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you35 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
ria lockdown: How security pipo for Abuja border town stop movement 5 May 2020 Wetin we call dis foto, Tochukwu, Okpa seller for Abuja Wen Tochukwu leave her house early momo to sell okpa (local bread) for di Federal Secretariat, Abuja. |
Na animals first carry di disease give human dem, e even hard to see person-wey transfer di disease give anoda person. |
Wia dis foto come from, Laurence Griffiths/Getty Images Moses play for all of Nigeria group matches for World Cup wey see di Super Eagles beat Iceland for Russia 2018. |
Calm down and no panic If you inside building, find room wey dey safe, bend down and take cover under table or desk and hold am tight. |
Another thing we de for inside dis tori Tosin Kehinde: Manchester United player wey wan play for Nigeria30th March 2018 Iraq: How Manchester United dey unite people29th August 2017 Mo Salah don win writers' Footballer of di Year1st May 2018 Unai Emery don confam say im go leave PSG dis season27th April 2018 How Manchester City win di Premier League15th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Di Kenya Medical Practitioners and Dentists Board (KMPDB) get meeting dis Thursday with health minister Sicily Kariuki on top how dem go find solution to di wahala. |
Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram If u know about slavery u go know say yahoo no b crime.. A post shared by Naira Marley (@nairamarley) on Apr 19, 2019 at 3:22pm PDT End of Instagram post, 1 7.For early may, di singer alongside Zlatan release song wey dem call "Am I a Yahoo Boy." |
Also, say dem don cari di pipo wey injure go di Barau Dikko Hospital for di state. |
Cape Verde Minister of Regional Integration Julio Cesar Lopes and Senegal Minister of Foreign Affairs, Amadou Ba na dem represent dia kontris. |
Sonelal, tell villagers say as im dey dey take care of im cows na im di snake come bite am. |
Hunger nearly beat am as di pipo for di island no gree give am food. |
Another thing we de for inside dis tori Burundi President don die: Yaradua, Nkrunziza, Gaddafi, oda Africa presidents wey die for office11th June 2020 Burundi President: Pierre Nkurunziza last moment and how African leaders dey react to im death10th June 2020 Burundi President: Confusion ontop who go take over from Pierre Nkurunziza dey ground12th June 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Wia dis foto come from, BOUREIMA HAMA/AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Many countries dey struggle to accept di number of refugee wey dey come dia country. |
Weah go meet with President Emmanuel Macron and big-big sports personalities. |
Dem include: Curfew Beginning from May 4, pipo for Lagos and Ogun state plus Abuja go get curfew wey go start 8 for evening end 6 di next morning. |
pic.twitter.com/sEkPwxATuB— Premium Times (@PremiumTimesng) September 14, 2018 End of Twitter post, 2 Nigerian investigation tori pipo Premium Times go see dis as victory because dia allegation against di minister end up to be true - if to say na lie dem lie ontop Adeosun head, na dem for dey inside hot soup as she fit decide to carri dem go court. |
Skip Twitter post, 1 Tout en désapprouvant vivement le comportement de certain personnel de l'HD de Deido, je voudrais témoigner ma proximité à la famille de la victime de cet acte odieux. |
Some people dey spend small time for critical care, while others go dey use ventilators for many weeks. |
Meghan tok dis one for di interview wey ITV tori pesin, Tom Bradby do during di royal couple tour to southern Africa for September. |
During dis time, plenti schools asks students to come back again for holiday lesson. |
Odas say na di 52 year old Tambuwal be di candidate for core north wey fit match di kain support Buhari get sake of say im from di seat of Calipha - Sokoto wia di Sultan be oga of all muslims wey go vote for next year election. |
Wia dis foto come from, STEFAN HEUNIS UNICEF report for 2016 show say na 2,600 pickins dey die every day and some of dem dey die as dem dey born dem. |
June 12 na new Democracy Day for Nigeria Buhari don give Abiola, Fawehinmi and Kingibe awards Abiola na popular business man wey get investment for 102 kontris and bin start business as firewood seller. |
People don dey compare between wetin happen for Dapchi to wetin happen for Chibok, four years ago. |
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Fela Durotoye Although Fela Durotoye na ogbonge business strategist wey dey popular for di corporate world, na newcomer for inside politics. |
Marvel studios president Kevin Feige announce say dem go do di Blade feem again as part of di ten new superhero feems wey dem go release up until 2020. |
Pipo no go too blame Cissé wen e dodge di kweshun ontop di mata during World Cup. |
Di United Nation Human Rights Commissioner say e dey 'wicked' how European Union (EU) dey carry migrants wey dem catch migrants for Mediterranean go put for country wey no get correct place where dem fit stay. |
Stay-at-home mum: 'To be professional housewife na my choice' |
Jihadist group Al Shabab say na dem carry out di attack, wey kill 27 people and injure many others. |
Thank you for letting me live out a dream and thank you for all the memories. |
Kano don join Benue, Sokoto, Adamawa, Bauchi and Plateau states wey Nigeria election office declare say di election neva complete. |
Buhari wan enta UK for private visit for three weeks |
Since 30 March, 2020, na only Lagos and Ogun States for south west region and Abuja, di political capital of Nigeria be di places wey Presido Muhammadu Buhari order lockdown for, sake of di Coronavirus outbreak. |
Waec advise candidates to obey di rules and regulations wey dey guide di conduct of di examination by removing hand from all kind of malpractice and obeying all Covid-19 protocols wey di examination centre don put in place. |
And if you remember as many people on top social media no gree dat one, e mean say the mata never finish. |
"Ah no go present my candidature for be flag-bearer as ah di always do before, I don decide for leave de competition for younger pipo", SDF chairman tell congress for Bamenda on Thursday. |
Another thing we de for inside dis tori Dumo Lulu-Briggs: Court don replace Accord party candidate name from Rivers Govnorship race28th February 2019 Nigeria election 2019: Rivers govnorship election drama continue, SDP deputy guvnorship candidate defect to PDP as Lulu-Briggs reply court1st March 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?19 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Skip Twitter post, 2 The @OfficialPDPNig has uncovered plots by the @OfficialAPCNg to cause confusion in Rivers state and scuttle the scheduled collation of the remaining results of the March 9 governorship election in the state, which was won by the PDP and its candidate, @GovWike. |
Governor Ortom give di warning inside statement wey im tok-tok pesin Terve Akase sign, afta pipo from di Federal Ministry of Agriculture enta di state wit tractors to start work on di farm settlement even though di state gofment no approve. |
Another thing we de for inside dis tori 300 years go pass before African art go sell like Salvator Mundi - Polly Alakija16th November 2017 Ben Enwonwu missing painting: Nigeria government suppose investigate - Expert9th February 2018 Video, Guinness World Records: Adetunwase Adenle get reach four sef20th February 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Final Results of Edo state Governorship Election 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
Wetin we know about di poisoning of President Vladimir Putin critic & Russia opposition leader - Alexei Navalny dey Omsk for 'poison' - Wetin we know about di poisoning of President Vladimir Putin critic & Russia opposition leader 20 August 2020 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Oga Navalny fall ill during one flight, according to im tok-tok pesin Russia opposition leader Alexei Navalny dey unconscious for hospital wit wetin dem suspect to be poison, na wetin im tok-tok pesin tok. |
De writer weh Cameroon goment lock for prison for seka say e di show concern for Anglophone dia condition di touch de reader for heart with de book as e di give detail from e experience. |
Another thing we de for inside dis tori One orgasm per day fit kill stress from your life?29th June 2018 Wetin concern RCCG with penis wey no gree stand22nd May 2018 Oral sex fit give you cancer - Gynaecologist4th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Why Mark Zuckerberg dey talk sorry Facebook wan make goment begin regulate dem Upon wetin dia two tok about social media, Jehane and Karim no tink say make you quit social media sharp sharp. |
Di 14-year-old boy wey contest to become state govnor 15 August 2018 Wia dis foto come from, Ethan Sonneborn Ethan Sonneborn, wey dey live for di US State of Vermont, do serious campaign to become di next govnor of di state. |
All di 10 new cases dey show only small-small symptoms and dem don dey get treatment. |
Even if dem no know me I happy say I don dey part of history," she tok. |
Another thing we de for inside dis tori Africa U-23 Cycling Cup: Rwandan don become winner for first edition5th February 2018 Cameroon Cycling Tour: No pesin die for de Tonga accident2nd June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
'Na me you want as BBC African Footballer of di Year' |
Meet Beth Reekles, author wey inspire 'Kissing Booth 2' movie on Netflix wen she be 15 years old Porn actor argue say na dem dey rush am before e chop new accuse of rape 13 more women Skip YouTube post, 1 Wetin we call dis Video, Warning: Third party content may contain adverts End of YouTube post, 1 Tenet If any film go really drag pipo enta cinema again, e go be Christopher Nolan blockbuster feem Tenet. |
South Africa government tori pipo say other pipo bin dey inside di church di time wey di shooting happen, including many small pickin dem. |
He got his homies supporting his toxic behavior too. |
UN go sort Nigeria $2M to fight cholera 13 pipo don die since February and authorities say 1,000 fit don catch cholera for di area. |
Linkhttps://www.bbc.com/pidgin/sport-51432241 Article share tools Facebook Twitter ShareView more share options Share this post Copy this linkRead more about these links. |
“Ah shock, craiy wen deh say ma pikin get cancer”- Lizy Fawoh One man dey carry im parents go court say dem born am without permission Di teacher bin accuse 14-year-old Sperius Eradius say im tif di handbag of one of di female teachers. |
We dey use di Quran take change dem." |
Another thing we de for inside dis tori Roger Federer don win im 20th Grand Slam28th January 2018 Roger Federer don beat Robin Haase to become di oldest world number one17th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Skip Twitter post, 1 PLANNED ‘‘REVOLUTION’’ MARCH, A TREASONABLE FELONY – IGP WARNS The attention of the Nigeria Police Force has been drawn to a video circulating on the social media by the ‘Global Coalition for Security and Democracy in Nigeria and others’, inciting Nigerians, home and abroad,— Nigeria Police Force (@PoliceNG) August 3, 2019 End of Twitter post, 1 Lagos protest on August 5 Meanwhile #RevolutionNow protesters say 'wetin dem see on Monday for Lagos only happun during di time wey di late General Sani Abacha rule for Nigeria. |
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Supporters of George Weah wave during presidential campaign rally for Monrovia on 6 October, 2017 Success finally jam Weah for 2014, when dem elect am as senator for di western province of Montserrado, wey include di capital Monrovia. |
When tori people bin ask Cristiano Ronaldo if im like di kind defensive football wey im team play, im reply say "No, I no like am but I suppose play how dem tell me". |
But Canada don beat Cameroon for U-17 Women's World Cup for 2016 for Jordan 3-2 and four of de players dey now for de squad weh e di play Cameroon today. |
But di bodi no dey dia again as dem don move am go one dam for north of di city, na so di text tok. |
She follow tok say dem don do campaign plenti times so dat waste collectors go dey wear gloves but many of say e no dey dey comfortable to use am do dia work. |
Tori be say so far, na 60 people die, while 80 others injure for inside di fire. |
But since den, dia lawyers and family nova see dem or hear dem only minister komot for confirm say de 47 secessionist dey fine afta weh pipo di fear say deh don kill dem. |
Di judges say di tribunal no fit enta di mata of weda or not INEC use server transmit results at dis stage. |
Fake 'Aisha Buhari': Nigeria first lady don draw body comot Amina Mohammed case |
How to make new paddy-paddy Five ways to save your mobile data Dis na some oda tips on how you fit live 'simple life', di Helen Paul way. |
Di club say dem go discuss Opare matter when dem get time, after matches, as dem wan focus on di game, and not di defender. |
Di kontri Minister of Aviation Hadi Sirika wey announce am on Wednesday say, Kano, Port Harcourt, Owerri and Maiduguri go follow on di 11th of di same month. |
Yet some pieces go sell for as much as 200 euros ($220; £178) for di Marché Noir concept store wey dey di French capital. |
Sex for Grades full video of how students dey face harassment Sex for Grades: Foursquare Gospel Church don tell Boniface to step down De statement wey Stella A. Amoa sign talk sey "de Business and Executive Committee of de University take decision to interdict Prof. Ransford Gyampo den Dr. Paul Kwame Butakor, de two lecturers wey feature for de documentary make e allow further investigation into the matter." |
Wetin we call dis foto, Plenty families like dis Wurths own dey live for house wey dem rent Di email wey dem get mention one 'Section 8' eviction - wey mean di housing law wey dem do for 1988, wey allow landlord to remove tenant even if rent never finish. |
E never reach 30 years and e don be one of di biggest names for fashion mata. |
Karim El Ahmadi (Morocco & Feyenoord) 14. |
Buhari tell di French goment make dem no allow dis kain tin to weaken dia morale to fight against terrorism for Africa. |
Akoshile say di amount of rain wey go fall for southern Nigerian go plenty pass di one wey go fall for di north. |
Na di papa of di current king find di tortoise for inside forest and come carri am enta palace. |
No Africa kontri don win di competition since e start for 2002 and evri two years dem dey play am. |
Mancho Bibixy na de first group for pipo weh de arrest weh katakata bust for Northwest and Southwest region as deh complain for discrimination and marginalisation. |
Nigeria Football Federation tweet some pictures and videos from di Eagles training ground for Austria. |
Chairman say e check say as e 'backyard' bi burn, President Biya for don call e make dey tok but e decide for make de move for safe de kontri. |
Bomb attack, shooting and kidnapping na some of di serious gbege wey dey face pipo for di area. |
"Tomisin app dey totori me for two reasons. |
Dia manager, Aliou Cissé, na di only black pesin in charge of any of di 32 nations wey dey take part for di tournament, even though black players boku. |
Nigeria: Maina say e sabi where $8.5billion dey, still dey hide |
"North Korea na rogue nation wey don become serious great threat and dem don bring shame to China wey bin dey try help dem before but comot fir dia". |
Di prevention of ASF for different kontris wey dey free of di disease dey depend on implementation of appropriate import policies and even biosecurity measures, Dem go make sure say dem no go introduce infected live pigs or pork products into di areas wey dey free of di disease. |
"Significantly, dis study show how melittin dey interfere with signalling pathways within breast cancer cells to reduce cell replication," Prof Peter Klinken tok. |
Dis na sweet opportunity for China because di US under President Donald Trump wan focus on America first. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Wokoma say e go good if goment fit chook eye help many legionnaires wey dey dis category so dem fit get dia benefits take care of dia family. |
Na so for August 6, president Biya sign note for give instruction make director for housing estate give dem keys for house. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.