text
stringlengths
21
14k
Dem bin accuse her say she touch bag wey Quran dey inside.
Another thing we de for inside dis tori FIFA Club World Cup 2017: Wetin you suppose know about di tournament6th December 2017 Ronaldo don carry im fifth Ballon d'Or award7th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovat...
Another thing we de for inside dis tori Ghana Police detain 28 year-old Nigerian kidnapper wey break jail4th January 2019 Muslims reject 'nonfa' proposal say make Imams use Whatsapp call worshippers for prayer11th April 2018 Ghana youth attack church wey predict say National Chief Imam go die for 20193rd January 2019 F...
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 But her sister Venus Williams lost 6-3 7-5 to Czech 20th seed Karolina Muchova, and she no go join Serena for di next round.
Emmanuel Amunike - World Cup 2018: If Africa no change dia way we go continue to dream - Emmanuel Amunike 21 July 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Croatia and Argentina win Nigeria for Russia 2018 World Cup Egypt, Morocco, Tunisia, Nigeria and Senegal wan do tok-tok ontop how dem comot ...
@thefacelessfx @beautyartglam @glam.madam @ruthdulac @sarahodira @feyzomua Please share @onobello @bellanaijaonline @pulsenigeria247 @channelstelevision A post shared by Niyi Akinmolayan (@niyi_akinmolayan) on Jul 2, 2018 at 4:17am PDT End of Instagram post, 1 Another thing we de for inside dis tori Plateau Killings: P...
Her album is the highest female album.— Akachukwu Chinedu (@AkachukwuFortu1) April 26, 2018 End of Twitter post, 1 All di categories wey dem nominate Simi for Simi bin win Best Collaboration Headies award for di song 'soldier' wey she do with Falz for 2016 and Best Vocal Performance (Female) for 'Love don't care' for d...
Abiola Kosegbe tell BBC say dem go introduce tins wey go make pipo sabi say di buildings wey di emergency don approve and di ones wey dem no get hand inside.
Wen di Japanese courier come di Imperial Hotel for Tokyo to deliver message to am, Einstein tell di messenger say, if e dey lucky, di notes go become big value wey pass di tip.
trol price: FG don reduce price to N121.50 to N123.50.
"As Dele just tear di tin small from di left side, na so di package explode hit am for chest, fling me from wia I bin dey sit to di door."
Dem no support media player for your device To rinse mouth wit salt and water dey prevent Covid-19?
One American journalist, Steve Dorsey with CBS News, show di paper for social media.
Wydad bin want make dem use video assistant referee to check if di goal suppose stand, but di VAR bin no dey work.
E no finish for dia, na everi year im dey bring ''Yaw Live'' come stage and im still get time to dey do short skits for social media.
Dem reveal from camp sey medical test reveal sey Agyepong no go fit make de line up in dema against Cameroon, meanwhile Dede Ayew en own be fifty-fifty.
Dem no support media player for your device Cashless: You fit pay okada or buy mama put wit ATM card?
Nigerians go soon begin pay more for cigar and shayo Wetin go happen to your bodi if you no drink alcohol for one month Beer wey get 'igbo' inside go soon land your domot Dis one na real bad news as dem say even tiny drop of alcohol fit cause cancer and oda nyama-nyama disease dem.
Ronaldo dey look to add to im five Champions League titles - only Real Madrid legend Francisco Gento, with six, don won more European Cups.
Wen Presido Buhari sign di new minimum wage into law for April, im make am clear say na wit immediate effect, wey mean say workers suppose collect di new salary wen next dem pay dem.
Agbomma Esom-Ibe wey be di chairperson for di ACPN for Rivers State tell BBC Pidgin say cure no dey for drug abuse but na manage dem dey manage dem so dem no go go back to am.
Skip Instagram post, 6 View this post on Instagram 10 years later ..... A post shared by Miley Cyrus (@mileycyrus) on Dec 26, 2018 at 12:49pm PST End of Instagram post, 6 Sharon Oyakhilome and Philip Frimpong Anoda wedding wey cause tok for 2018 na di joining of Carissa Sharon Oyakhilome, daughter of Chris Oyakhilome, ...
Oga Sowore wey be publisher of Sahara Reporters, na one of di organisers of di protest wey Global Coalition for Security and Democracy in Nigeria wan do on Monday 5th August but police call di protest "treasonable offence."
Wia dis foto come from, Getty Images Di website don sharpaly re-write di article plus including definition of digital identity as dem see say some pipo dey misunderstand dia article, BBC Pidgin speak with di editor of di website wey explain why dem include di definition for digital identity.
Im say im own experience of sexual abuse wen im be pikin no affect in behaviour as adult.
-AA https://t.co/6hXl491ZFU— Atiku Abubakar (@atiku) March 20, 2020 End of Twitter post, 1 As part of di message im post, Oga Murray-Bruce say dia pikin too dey feel di loss well-well but say im need to dey strong for dem.
One of di officials say any pesin wey lie about im social media fit face serious immigration palava.
Great Ogboru - Delta state Wia dis foto come from, Great Ogboru/facebook Wetin we call dis foto, No be today Great Ogboru begin contest to be govnor for Delta 5.
End of Twitter post, 2 But Google don deny say dem dey use politics sense dey arrange search results.
Another thing we de for inside dis tori 0:40 Video, "Na black people dey follow sell black people", Duration 0,402nd March 2018 Libya migrant crisis: "I do prostitute work for Libya, I no go lie" - Returnee2nd March 2018 Nigeria: 16 women don free from traffickers hand16th February 2018 Countries wey slavery still dey ...
Meanwhile later on Friday, anoda building collapse for Lagos Island, according to LASEMA.
De video dey show hundreds of young men den women who dey wear black suits den white shirts gather for Osu Castle dey go through small drills.
Notre-Dame Cathedral: Fire dey burn di ancient church Wetin pipo do to watch Game of Thrones 8 Dem say di fire dey under control almost nine hours afta e start.
Di deal dey subject to medical and if im agree personal terms.
But today for Nigeria Pastor Adeboye or 'Daddy G.O' as some of im followers dey call am, na one of di richest and important pastors inside di kontri.
Osun state election: INEC don tok di political party dem wey go do rerun on Thursday 24 September 2018 New Informate 25 September 2018 Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI Wetin we call dis foto, Voting bin start on tim for most places for di Saturday election Di Independent Electoral Commission (INEC) for Nigeria ...
Another thing we de for inside dis tori Video, 'No be clean up, na cover up'29th June 2018 Video, Oil spill dey kill children for Nigeria?5th December 2017 Group still dey fight to clear Ken Saro Wiwa name24th April 2018 Video, Solution to clean Niger Delta pollution fit come from Mangrove - Nigerian expert22nd July 20...
my wife dey threaten my life - Zimbabwe vice president3rd September 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di...
Most pipo dey get better on dia own.
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus symptoms: Ghana don record first cases of Covid-19 outbreak, patients enter Ghana one week before symptoms start dey show13th March 2020 Coronavirus: Akufo-Addo release $100 million dollars for Ghana Covid-19 disease response plan12th March 2020 Coronavirus update: Gh...
Na test wey dem do for WHO Regional Laboratory inside Dakar, Senegal na im confirm say di blood from 12 others from Bayelsa show negative, while two more results never come out.
And one say: "Nursery children suppose learn knowledge, but no be too much knowledge!"
Kaduna State govnor Nasir El-Rufai bin announce on Friday say 66 Fulani pipo na im gunmen kill for some areas inside di local goment.
So far, more than 30 kontris for di continent don confam cases of Covid-19 outbreak.
I pity our generation pic.twitter.com/gB2E8I8xkL— Peace Damilola David (@PeaceDavidDee) July 14, 2020 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 Ladies if you aren't ready to be submissive to your husbands when you get married then remain single .
Plateau Killings: Super Eagles players dey pray
Im go also pay respect to one soldier wey elephant kill for Malawi forest wen e dey try protect di forest.
Di committee tok say di document wey e produce only show im attendance.
Argentina beat Nigeria 2-1 for dia final Group D match, and dem go face Group C winners France for Kazan on Saturday.
Okeregwu say im sef don be victim of kidnapping as jaguda boys bin don kidnap am three years ago when im dey travel from Ndoni, Ogba Egbema Ndoni local goment for Rivers State dey come Port Harcourt for official work.
"Army don open 'Flagrante Delicto' investigate and go give finding for public minister tok.
He currently dey in police custody on charge of first-degree murder.
Vibrant jazz scene bin dey for 1990s, but e don now give way to oda types of music.
She say she bin hear Seyi tok say im no fit wait for finale for her to lose di competiton.
Apart from Antarctica, Africa na di only continent for di world wey neva host di Olympic Games.
However, dem never expand di trial go oda kontries because levels of coronavirus dey low for di UK, making it hard to know if di vaccine dey effective.
Inside statement wey im release on Sunday, president Buhari tok tok pesin Garba Shehu say dem dey aware say some APC members dey give Buhari mouth say im no interfere on dia behalf for di mata of di upcoming supplementary elections.
Ukeje2nd March 2018 Video, Laolu Senbanjo: Beyonce use me as her Ori bodi artist30th January 2018 Bayelsa want make Ijaw language enter WAEC syllabus2nd February 2018 No sell National Theatre - Nigerian lawmakers don warn10th February 2018 Video, Wetin be Seki Dance?15th April 2018 Halloween: Why some Africans dey join...
On di reason wey Mikel Obi no fit come, she say e dey understandable because China na di place wey im dey chop.
Mr Floyd family bin demand say di four police officers wey get hand for im death must face murder charges.
On di Erica disqualification, Lucy say e bin shock am well-well but she happy wit di way she look for video.
Another thing we de for inside dis tori PDP Primaries in Edo State: Gov.
Dat na part of pur strategy to prevent strike.
•Di ones wey see moni to start business dey take mouth chop di capital finish.
Joshua wear black suit jacket and grey trousers, and di look on im face show say e really happi say im don return 5 years afta to collect anoda accolade from di Prince of Wales, wey also present di 2013 award to am.
Im say, di journey "no be impromptu waka or waka wey no pure sake of im follow di normal procedure."
"Goment get for show say e di change, stop for arrest, torture, lock and keep pipo wit opposite ideas from family and lawyers", de rights group tok.
Di Govnor come tell members of di Peoples Democratic Part and im supporters to remain calm and law abiding.
Skip Twitter post, 4 Obaseki Commissions Classroom blocks, boreholes in Okpella https://t.co/apvr1XxlOg via @vanguardngrnews pic.twitter.com/H3MXP9eXnu— Onward Nigeria (@OnwardNG) September 15, 2017 End of Twitter post, 4 Di tin be say no be only for Nigeria dis kain mumu project commission dey happen.
Di boy wey dem kidnap from im family to guide blind beggars for Nigeria 19 May 2019 Samuel Abdulraheem no fit remember di day wey dem kidnap am from im family home inside northern Nigerian city of Kano, for di age of seven.
Megan Thee Stallion wey real name na Megan Pete be ogbonge American singer, songwriter and rapper.
Di head of di constitutional council Clement Atanaga tok say dem agree to evidence of magomago wey happun dia and suggest to hold anoda election for dis areas.
Wia dis foto come from, Twitter/@AsoRock Marwa say dem support Buhari fully and totally for di presidential elections wey go happun next week and dem go do everything within di law to epp am win to carry Nigeria go di next level.
pic.twitter.com/krMENb2LcQ— Kus (@PresidentKus) August 26, 2018 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 So Isaac Dogboe is now a British World Champion... Ayooooo pic.twitter.com/k1Ozy0OpZt— #PromoGuy (@IamTwinCity) August 26, 2018 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 “Royal Storm” Isaac Dogboe, technically...
We no arrest any INEC computer staff because of Atiku petition - DSS One man vex cut im finger comot because e vote di wrong party "I no go disappoint you," na wetin oga Zelensky tell im supporters wey bin dey jolly.
So e be like say e neva finish and chance dey brekete for di Italians to reach di final - no forget say Barcelona carry 4-1 advantage go Stadio Olimpico before Roma show dem who be baba wit three goals.
But as Kanye West go perform for Coachella for Easter, e be like Yezzus dey rise again.
Deputy Trade Minister Carlos Ahenkorah admit sey some people pay dis kind money to seat next to di president but di money no come Trade Ministry, instead e go Millennium Excellence Foundation wey dey organise di Millennium Excellence Awards.
Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, Dem kill Soleimani inside air strike near Baghdad airport For April 2019, US Secretary of State Mike Pompeo name Iran Revolutionary Guards and Quds Force as foreign terrorist organisations.
ria: Former Arik ogas wan sue over Ethiopian takeover 11 September 2017 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Ethiopian Airlines be di biggest one for Africa One source for Arik Airline Nigeria don confirm to say former directors wan sue federal government of Nigeria, after Ethiopian airline waka come bu...
Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 For Google trends, 'Black Friday' get second position of wetin people dey find for Internet.
BBNaija: Erica say she no hate Laycon
Di group also tok say dem receive warning from de same number but different names to stop di work dem dey do.
Wia dis foto come from, PA Media Wetin we call dis foto, Di Queen no dey chook mouth inside frontline politics Wetin go happun next?
I no blame goment or school authority for her death because I accept say na her time to die reach if not she for no die.
Sake of that, Mr President approve de extension of de Exercise go 31st January 2020."
Wetin we know so far Spanish police don kill five people inside di town of Cambrils, to stop another van attack wey for kill innocent people, just like the one wey happen earlier, for Barcelona.
Melecines wey dem dey use treat bipolar disorder Lithium Anticonvilsant melecine Antipsychotic melecine Another thing we de for inside dis tori Suicide Prevention Day 2019: How to tok to pesin wey dey reason suicide10th September 2019 Judge shoot imsef for court afta e criticize di justice system6th October 2019 Video,...
Trump sef later apologise say im sorry for wetin im talk.
Sending my sincere condolences to his family.
Di kontri record 439 cases and six deaths.
Di Football Association ban don mean say di 26-year-old go only fit play one match from di remaining Tottenham League games.
Who be di two US Congresswomen and why dem deny dem to enta Israel?
Another thing we de for inside dis tori Kenya don export dia first crude oil26th August 2019 Oil spill in Rivers: Over 50 incident happun for di state in two months - NOSDRA18th August 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass In...
Mr Oroh tell tori person Karina Igonikon say dem want make United Nations put mouth for dis matter.
Di leader of di Arena Tigray party tell BBC say na di local officials do am.
Di argument wey dey ground na say man and woman no get di same power.
Shatta Wale chop prayers like 'krife' guy for Valentine's Day 15 February 2018 Wia dis foto come from, Pope Skinny/Instagram In critics dey talk say check like in mind no dey, every time he den somebro get beef, but Shatta show Ghanaians say he get in own 'krif' side wey dem no know.
Olufunto Boroffice wey be CEO of Chanja Datti Ltd & Convener, WASTE Africa say because dis waste collectors no dey formally register, e dey difficult for goment to reach dem.
Oga Lai Mohammed make di accuse wen im dey react to tori about Atiku travel to America.