text
stringlengths
21
14k
Another thing we de for inside dis tori Coachella: Five African shows wey dey di same level18th April 2018 Halloween or New Yam Festival?1st November 2018 Image gallery, Nigeria: Plenty fun, flogging for Egungun festival25th December 2017 Calabar Carnival 2018: Masquerade, toking drum, many tins inside cultural parade26th December 2018 Meet African King wey get 15 wives20th April 2018 0:59 Video, Beer Festival don land for Nigeria, Duration 0,5926th September 2017 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate Elizabeth Yamoah, Duration 2,157 hours wey don pass 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020.
After she go hospital, doctors see cancer lumps for her left breast.
Malabu oil trade money: Why Nigeria dey carry JP Morgan go court
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Facebook CEO Mark Zuckerberg dey explain about 'Dating' during di annual F8 summit for San Jose McEnery Convention Center inside San Jose, California on 1 May 2018 Facebook go use unique pattern to match you with pesin wey go like date, base on "Wetin you dey look for" "tins una dey share in common", and mutual friends."
Di National Identification Number na part of measure to prevent both double identity and protect kontri pipo against identity tiff-tiff.
Contrary to the rumours, it doesn't look to me like this is dismantling work.
But any benefit dey for di hours wey pickins dey use learn join-join alphabet writing style?
I will just pray God will give them wisdom.
Meanwhile, e reach 12 different court case wey concern di election, wey dem never still settle.
And di deal no bad, dem pay just £4m ontop im projected value.
Ugo Monye, di ogbonge tailor wey break internet wit Ebuka agbada 24 April 2018 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Ugo Monye, di ogbonge tailor wey sew Ebuka agbada Ugo Monye, wey be tailor, fashion designer and image consultant, don become one of di top pipo for fashion for Nigeria.
Anglophone crisis: Goment don launch emergency plan Kontri pipo react to Paul Biya Disarmament Commission, say e for fain for stop fight first Atanga Nji say e bi unfortunate say some partners wan use situation for Northwest and Southwest for business, for make moni.
Wen I enta office for 2015 my first work na to go meet our neighbours for oda region to join hand to help us fight Boko Haram.
"Di kidnappers hit some students wit dia guns.
Two brodas convert cassava waste to electricity for Ghana Nigeria no follow for kontris wey dey create beta ideas Bernard bin start work as bicycle mechanic until im realise say im fit make many more tins from spare bicycle parts.
orona Minute Dem no support media player for your device BBC Pidgin Corona Minute 11 August 2020 New Informate 2 October 2020 All di local and world tori about coronavirus you suppose know in 60 seconds.
Di kontri president recently announce say essential flights fit resume on September 1.
''Dis assignment no happun for Thursday 23, August dis year or location''.
For inside di post she say "im pass away peacefully".
Its just crazy— Yul Edochie (@YulEdochie) June 28, 2016 End of Twitter post, 2 Wia dis foto come from, Twitter/@heisrema Wetin we call dis foto, Di artiste, weyim real name na Divine Ikubor, join Mavins for 2019 Rema Report of di death of fast rising singer Divine Ikubor alias Rema bin comot for February 2020.
Wia dis foto come from, WIKIMIEDIA Tori be say 25,000 teachers for di state fail to score up to 75% when dem write di examinations wey di primary four pickin dem fit write.
Na since last year na im wahala on top discrimination for political and economic matter wey concern lawyers and teachers inside di English Speaking area for Cameroon start sotey activists for there begin vex dey demonstrate and even want dia own country.
Chief Executive of GRIDCo, Jonathan Amoako Baah, explain say de blackout happen afta power wey dem dey supply to Côte d'Ivoire reverse to Ghana again.
Dis attacks dem begin for middle of September for four districts for south side of di country, where tori be say many people believe in witchcraft.
Many pipo don accuse am say im be kurukere pesin wey dey corrupt.
Obafemi Awolowo University don dismiss 'sex for mark' Professor
But so far, observer Christophe Bobiokono say deh problem weh some pipo get na say deh no see dia names for polling unit and deh go back deh no vote.
But wetin dem see for Russia na different tin.
Di South Africa company wey open dia first store for Lagos in 2005, announce on Monday say dem dey find buyer for dia business inside di West African kontri.
Just now, ah no bi able for play njangi, FCFA 20000 ($40), no chop for house, de situation di worry plenti.
Another thing we de for inside dis tori Gambia: ECOWAS Court say country must pay journalists $125K16th February 2018 ECOWAS Court: Sam-Sumana sack dey illegal27th November 2017 Alfred Woyome: Which power ECOWAS Court and ICC get?30th November 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
In Kumbo journalists were told not to cover the election@ComfortMussa @CPJAfrica— Mimi237 (@Mimimefo237) March 24, 2018 End of Twitter post, 1 De election di pass weh de moni weh gofment promise, e nova give political party dem just now.
Lord have mercy on your people.
Even those wey try run go hide, di robbers just dey shoot dem.
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Star of I, Tonya film, Margot Robbie dey look coole for red carpet Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Tiffany Haddish nack correct traditional African dress wey women for Eritrea and Ethiopia dey wear All di fotos dem get copyright.
Africa's week in pictures: 9-15 March 2018 16 March 2018 Ogbonge selection of foto from Africa about Africans for here and oda parts of di world dis week.
"I feel say many pipo no sabi wetin e really be.
Wild Polio: Africa certification for eradication of poliovirus infectious disease don land
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: Police arrest Nigerian actress Funke Akindele say she 'party' for lock-down5th April 2020 AS E DE HAPPEN Coronavirus update: Children fit spread coronavirus if schools reopen?
"Na one AK-47 dem exchange to join di football team."
Dis result mean say Russia get 3 points for Group A.
But masks dem for pharmacy now di cost FCFA 1000 and e go hard for pesin weh e just di manage life for buy three for one day.
WrestleMania 35: Kofi Kingston make history as di Fourth Black World champion
Meanwhile from di report, Kenya, Nigeria, Nepal and Ghana have di highest number of citizens pursuing higher education for US after Saudi Arabia.
Emmanuel Boateng wey destroy Barcelona get Black Stars invite for friendly games
Bezos get 11% stake for di company.
Minimum Wage: NLC, TUC give goment Oct 16 deadline to pay 3 October 2019 Wia dis foto come from, STRINGER Nigeria Labour Congress (NLC) and di Trade Union Congress (TUC) don give Nigerian goment two weeks to implement di new minimum wage of thirty thousand naira (N30,000) or dem go strike.
Immigration wan give visa to foreigners to retire for Nigeria How immigration go affect Canada election Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 She say di Lebanese goment don bring back 69 Nigerians from Lebanon and dem currently dey isoation.
Ghana, Cameroon life beta pass Nigeria Wetin United Nations General Assembly be?
Im follow appreciate Nigerians for all di support dem dey give am as dis tin happen so.
But tori be say for April and May dis year, e reach 13,000 refugees na im dem send back from di Minawao camp, wey dey far north region of Cameroon, to di border town of Banki, for Nigeria.
Shogunle wey also be di head of Police Public Complaints Rapid Response Unit no believe say Nigeria Police officers dey harass kontri pipo even though plenti pipo don report different cases wit claims of police harassment on top Twitter.
Few hours afta Nigeria election office, Inec declare di winner, some Nigerians enta social media to share funny memes wey show di death of wetin dem describe as 'godfatherism'.
Offa Robbery: Police say dem neva catch any suspect from foto dem bin release
"If I fit go for iced track at 80 miles per hour then nothing dey dis world wey I no fit do."
How di world react to Donald Trump and Melania Trump Covid- 19 status Na as she dey work wit Oga Trump eldest daughter mean say Hope Hicks go catch di attention of di US president.
#BBCNigeria2019 Day 28: How many Political parties you sabi?
Skip Twitter post, 3 If it is limited to polling booths only then it is a welcome development from INEC to curb vote buying.
Fifa ban Siasia from everything football weda na (administrative, sports or any oda tin) for both national and international level.
End of Facebook post, 1 As Vice President, Dr Bawumia dey occupy position as Head of government in Economic Management Team, so expectations be say he go hit di ground running make Ghana economy make better for 2018.
Wetin we call dis foto, Di couple dey dis flight with over 100 others 'I dey cry everyday' But dia love face plenty palava, as Steven try to cross enter Europe for di fifth time.
Pipo later respond to Dan request and dem later find ticket for am, but dem no come fit find Douglas to give am di ticket.
Skip Twitter post, 1 If I’m a #badinfluence I’m still trying to work out what influenced me to be bad.
Morocco score just before half time when Zakaria Hadraf open net, for di tournament wey be for only home based players.
They are already on thin ice with black voters.
Ferguson set record of 810 matches as coach of Manchester United, but Wenger don pass am with 811 matches.
"I dey beg all those women to forgive me and I no go do am again if I comot."
Immigration officials den security officers start dey monitor demma movement for three months, dem discover areas for di capital where dem dey do di cyber-crime from, others too be armed robbers den tins so dem go arrest dem den finally deport dem all.
Frederike Kaltheuner, di data programme lead for Privacy International talk say "na international business and no be only internet e dey."
One senior officer for Zimbabwe military don take mouth read statement on top di country national broadcaster wey be ZBC; dem say dem don take action to "target criminals."
Virus: WHO dey satisfied wit how Nigeria dey handle CODVID-19 outbreak - Coronavirus - Virus: WHO dey satisfied wit how Nigeria dey handle CODVID-19 outbreak 29 February 2020 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Coronavirus check Di World Health Organisation, WHO, don express satisfaction wit Nigeria goment ova im intervention wit di CODVID-19 viral outbreak for di kontri.
Dat time one storyteller bin dey go from village to village, especially during di time of harvest, and dem go tell storyof slavery and so on.
De vote yi president afta two for seven candidates drop.
Im first do showbiz for television wit Panic!
'Zombie boy': Lady Gaga dey sorry say she tink say Rick Genest commit suicide
Meanwhile, di airport for di neighbour island wey be Lombok reopen on Monday morning, after dem bin shut am for small time.
Another thing we de for inside dis tori Herdsmen killing: Another attack for Nasarawa kill seven people30th January 2018 Fulani herdsmen: Nigeria suppose declare dem terrorists?13th January 2018 Herdsmen attack: Benue State goment say N200b no go fit help victims16th May 2018 Herdsmen don attack Olu Falae farm22nd January 2018 Nigeria herdsmen attack: Four people don die for Ebonyi13th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Google Maps don comot cupcake calorie counter
To vote, just enter here... Cameroon dia 2017 Africa Cup of Nations winner Arnaud Djoum dey part of di panel wey do talk-talk on top who go be nominee.
She say "weda na costly or cheap one, fake one full evriwia".
From police station wey dey di Hush Issa district, di mata enta two courts before lass lass, Juvenile court troway di case unto say e no make sense.
Tsvangirai career dey popular on top im long political struggle against former President Robert Mugabe.
Na here 22 years old Daniel Lienhardt come as in dey try gada 700,000 Ugandan shillings to buy OneCoin starter pack.
Another thing we de for inside dis tori 2019 elections: INEC oga for Oyo state say e no tok say politicians dey disturb am to buy PVC28th December 2018 Nigeria Elections 2019: Tins you fit and fit no do wen you go vote23rd February 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Im still tok say dis result no mean any tin for 2019 general election sake of say APC dey wait opposition parties wit fresh strategies.
Di thing involve 40 ships from di military of di two countries, and North Korea no happy.
"If not for dis lockdown dis wan no for happun, di money we lose plenti."
#Bbnaija #Ozone— Mark (@kobby_cobby) August 26, 2020 End of Twitter post, 10 Skip Twitter post, 11 Kayode is mad mad... no one can tell me he is not...
Skip Twitter post, 1 1/2) With our entry into Nigeria over 2 years ago, we had one goal - build the best way to move in all the cities we operate.
Nigeria bin don declare national disaster for four states - Kogi, Delta, Anambra and Niger and still dey torchlight eight oda states - Taraba Adamawa, Kebbi, Edo, Rivers, Benue, Bayelsa and Kwara states.
"I be naija babe but I no dey chop meat" 6 food wey you dey chop wey fit give you cancer But some pipo get reason why dem no dey chop meat -weda na because of health or religious reason.
"Any time I go fit komot de sound for de video for show say na join-join and shame de pipo dem".
Bad tins for high refresh-rate Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, iPhone 7 High refresh-rate dey chop battery.
Dis be what Shatta Wale post for social media moments after de fight pae.
Foto: Govnor Babajide Sanwo-Olu and im Deputy Obafemi Hamzat for State House Marina wen di govnor give di order Lagos don order lockdown of Nigeria commercial capital for two weeks sake of coronavirus.
Some reports emerge say Transport Ministry for Ghana order Uber to rebrand demma cars like normal taxi dey road top, but den deny dis matter as dem never give any directive like dat.
Adamu draw ear, tell all di governors make dem no fail to do di same for dia states.
QTMPY on Mercy Johnson QTMPY with Toolz QTMPY wit Denrele Producers: Abdulmalik Fahd, Sarah Tiamiyu and Oshoko Faith Another thing we de for inside dis tori 3:08 Video, Mercy Johnson on QTMPY: 'Balancing marriage and work' and cooking, Duration 3,0821st August 2019 5:25 Video, Toolz on QTMPY: Motherhood, Radio and wetin next, Duration 5,2520th November 2019 6:34 Video, Denrele on QTMPY: Marriage, pikin and gender, Duration 6,3413th November 2019.
Opposition bin want make di two-term limit affect di current goment of President Faure Gnassingbé but di proposal from di ruling party na im win last last - past and ongoing mandates no go follow for di new law.
- See wetin we sabi "I don read di constitution of my party back to back and notin like automatic ticket for dat constitution.