text stringlengths 21 14k |
|---|
"Even if ah stain my skirt, trouser, gown e no mean say ah doty", for e Facebook page, rights activist, Bandy Kiki tok as e explain how menses di hambock and discussion follow. |
Boko Haram: Cameroon defence minister explain weti happen for Darak |
If dem be children without parents, we go know how society go find solution to dia condition. |
Minority blast Ghana gov't - Ambulances no dey, yet you wan use $12 million for medical drones - Minority blast Ghana gov't 4 December 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Rwanda na anoda African kontri wey don use drone deliver medical supplies too Minority members for Ghana Parliament dey kick against $12 million contract between government den Zipline International for drones which go supply drugs, blood den medical supplies. |
In several official statements, we have disclaimed that handle. |
Why APC carry Oshiomole go court on top Edo state primaries |
But, CONAC no bi de only structure weh e di fight corruption, na one out of de plenti oda bod idem for fight corruption as odas laik state audit dey. |
Why women for Delta State dey fight to save dis cloth |
Shiite protest for Abuja: Gunshots, teargas fire dey scata Wuse 2 Tori say gunshot and teargas from Police flow for Wuse area of Abuja, Nigeria as Shiites protesters kontinu dia protest on Tuesday for di third day. |
Na Windsor Castle di wedding go happen and Ms Markle don alreadi tok say di tin dey sweet her for belle. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Macky Sall, President for Senegal Three peaceful and democratic transition don be for Senegal, and deh nova get any coup d'etat since 1960. |
Di organization talk say di money dey under di 'Nigeria Electricity Transmission Project' and go help increase how distribution companies dey take distribute di electricity wey dem di country generate. |
Another thing we de for inside dis tori John McCain: 5 times wey e no gree wit Donald Trump26th August 2018 Idiot: Google explain why Donald Trump face dey appear for 'idiot' search12th December 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers44 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
President Trump don 'invent' African country21st September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Di number na wetin groups wey dey range di refugee dem with United Nations Refugee Agency (UNHCR) and Nigerian Immigration give . |
FIFA World Cup trophy show for BBC office for Lagos |
Despite di controversy around di risk ontop cosmetic surgery, more and more women still dey do am. |
Revolution meaning: Egyptian Revolution, Arab Spring, Occupy Nigeria, wetin #RevolutionNow protest resemble |
Woman go prison because she no fit read |
Simple8th March 2018 Mauritius President Ameenah Gurib-Fakim don quit - lawyer17th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Under oga Srivaddhanaprabha ownership, Leicester City win di Premier League for 2016. |
Afta dat, she enta UK to do her master's degree where she from start career as accountant. |
Victor Fingesi of ADP, say believe say "dem don falsify figures seriously" and dem need to call INEC attention for di mata becos election no fit continue like dat for Rivers State. |
Di Super Eagles go train for Wembley Stadium on Friday ahead of dia match on Saturday Dis na di third time di two kontris dey play each oda for football. |
Day 2 dem show with heat three wey dem time na 52.31 seconds and heat four with 52.53 seconds. |
pic.twitter.com/PBCgIAJhlE— Kobby Douglas (@KobbyDouglas1) September 26, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 if menzgold survives this thing, they will b getting my money— 2.5 (@PstarUnit) September 26, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 When BOG issued a caution to the public in 2015&2016 to desist from depositing at Menzgold, was Ofori-Atta the finance minister? |
Italy Investigators believe say Etete share $520m to politicians and other ogas-at-di-top for government including, former Justice Minister Mohammed Bello Adoke and President Goodluck Jonathan make di deal no enter any wahala. |
See WHO new advice ontop di use of facemask Coronavirus na airborne disease - Dis na wetin WHO tok Wetin be airborne transmission? |
Afta di match finish for round seven as Povetkin fall fo rope, Joshua say e dey jolly say e don get im "winning streak back". |
And Dr Onigbinde tok say wen pesin no chop in di morning e go worsen di situation as di acid wey dey di belle go begin to digest food go begin chop imsef. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon army say deh arrest soldier weh e kill driver for Bamenda20th February 2020 Cameroon army say na accident make dem 'kill' pipo for Ngarbuh17th February 2020 Anglophone crisis: Wetin we know about di Ntumbaw attack wey kill 22 pipo for Cameroon17th February 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Book Lovers Day: Reading fit improve your mental health? |
"If you dey like make your food get plenti colour inside, try make you enjoy am, get colourful vegetables, you like to fry am, if you like to boil am, you fit do anytin you want." |
Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
According to di list, di Nollywood actress get di invitation because of her 2010 romantic drama 'A Private Storm' and the 2012 thriller 'Last Flight to Abuja'. |
Di last time dem do general election for Nigeria na for 2015 and dem go hold anoda one for 2019, but some states for Nigeria dia election dates for govnor as oda states dey do dia own. |
But Taiwo Abiri wey graduate from Obafemi Awolowo University for Ile Ife, say no be so. |
"Exhibition be part of voter registration, you no fit talk of a final register without exhibition, so all dis be part of de processes," he talk. |
Tori pesin and eye witness wey see korokoro wen dem bring out di woman from di soakaway pit, Awajis George tell BBC Pidgin say di kidnappers dump her inside one soakaway pit come comot wit her six months old pikin. |
Dis be where the unexpected don happen, President Akufo-Addo as ei want reply Shatta Wale do am for Pidgin inside too. |
Di Queen of England, Queen Elizabeth II, say she want her son Prince Charles to replace her as head of Commonwealth. |
Oga McCain bin graduate from di ogbonge Naval Academy for 1958, come later serve for Vietnam as fighter jet pilot. |
Wia dis foto come from, Twitter Wetin we call dis foto, One of the hacked tweets from Elon Musk's account But as dat tweet from Musk account dey go, anoda one appear, and di third one. |
Im come say di only thing wey remain na make government and political parties join hand to make am work. |
Though di virus neva spread reach Shenyang wia di student dey, im still dey worried. |
"We no expect di curfew at all, e just land for our head like big surprise. |
Big Brother Naija season five go happun for July Meet di housemates of Big Brother Naija lockdown Season 5 Head of House Afta enough completion for who go become head of house, di first head of house don show for di 2020 BBNaija competition. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon Anglophone region dey mark 100 days without Internet6th January 2018 Teachers for Ghana don do nationwide strike3rd November 2017 Cameroon: Anglophone people don begin carry gun?10th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
For oga Yusuf, "dis agreement go give Nigerian producers opportunity and access to bigger market of over 1.2 billion pipo, and access to bigger economy of $2 trillion." |
Since di unrest start, Human Rights Watch tok say 51 pipo don die on top di mata but goment tok say na only 32 pipo die. |
"Dis sculpture na to take stand for my mother, for my daughter, for black pipo like me." |
WHO Director-General Tedros Adhanom Ghebreyesus tok for statement say "E don reach 20 years since di global health community put mind to eliminate trachoma worldwide," "Although plenti work still dey to do elsewhere, di fact say we don eliminate am for Ghana mean say dem fit celebrate." |
Im add say primary schools and Junior Secondary School three students go resume to school one week or two weeks after di SSS 3 students' done resume. |
Di N10,000 loan go attract N250 interest ontop and if di trader fit pay back in 6 months, e go dey entitled to collect more loan wey go reach N50,000 las las if e continue to dey compliant. |
Woman wey bail R Kelly say she want her money back 18 September 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, R. Kelly for di Leighton Criminal Courthouse Di woman wey pay R. Kelly bail don tok say she wan collect her money back sake of say she no know say di investigation ontop di singer dey for federal level. |
How you fit stop plastic doti for environment Why flood dey hammer Africa 1. |
Wen shooting start, army see you deh go shoot, but ah get luck dat day, 'mbere' (soldier) signal me for run from where ah hide. |
Wia dis foto come from, Reuters Police don start to investigate di fire but dem dey fear say dead bodi fit still dey di area wey di fire burn. |
Wetin we call dis foto, Fans for Nigeria say di way dia national team dey play now no be like how e be before Di next two matches wey di Super Eagles play na anoda tori. |
Wia dis foto come from, Charles Nii Armah Mensah - Facebook Wetin we call dis foto, Shatta Wale aka Chaaaaaaampion be self acclaimed Dancehall King for Ghana Instead two days to di event some paddy call am den offer $30,000 make he perform, so e collect di money but dem no sign contract. |
Dis whole paro na just for fun. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria goment don defeat Boko Haram?21st February 2019 Boko Haram kill colonel, captain plus three soldiers for ambush19th July 2019 Boko Haram Darak killings: Flag fly halfway as Cameroon craiy die for 17 soldiers21st June 2019 Boko Haram battle: Nigerian Air Force Helicopter don lost3rd January 2019 World Economic Forum: Muhammadu Buhari say “no territory for Nigeria dey under Boko Haram control”6th April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
But if somehow dem manage find Trump guilty, dem go comot am from office and Vice-President Mike Pence go swear in as president. |
She dey find man wey sabi express imsef and sabi tok well-well. |
Valentine's Day 2018: Dis na how we go celebrate am Dem no support media player for your device Valentine's Day 2018: Dis na how we go celebrate am 13 February 2018 How you wan spend dis year Val's day? |
"Ghana na important part of our business and, geologically we see really good potential to continue to dey expand," na im dem quote say Newmont Goldcorp Corp boss Gary Goldberg tok. |
Danjuma Goje don step down for Ahmed Lawan Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Na for March 2019 di All Progressive Congress announce say e don adopt senator Ahmed Lawan as senate president for di ninth Assembly. |
She dey call herself ‘Nigeria’s Rock Goddess’ and to her, rock music na everytin because she no fit explain how rock music dey do her. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon Anglophone crisis: Bloody Tuesday for Bamenda afta attacks for different areas4th September 2018 Anglophone Crisis: All man di run from Buea and Bamenda13th September 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
All of dem dey face accuse say dem insult Nkurunziza as dem draw jag-jag ontop im pishure for dia school text books and dem go dey prison until court hear dia matter. |
Solution to clean Niger Delta pollution fit come from Mangrove |
Adesina wey talk for Channels Television, say dem submit di report to di president chief of staff, Abba Kyari, on Monday evening. |
I INEC : Independent National Electoral Commission. |
Skip Twitter post, 2 If you’re too busy or afraid to attend the #RevolutionNow action tomorrow you could design or put up a protest action on your street and neighbourhood, upload your videos, photos and text and tag #RevolutionNow— Omoyele Sowore (@YeleSowore) August 4, 2020 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 #RevolutionNow team at Victoria Island in Lagos getting ready to hit the streets in style No going back! |
JJC Skills and Funke Akindele Funke Akindele and JJC Skills or "Maacoos" as Jenifa dey call am for di show Jenifa's Diary been meet for 2013 when Funke come meet am say make im direct di TV series. |
APC - Nigeria 2019 elections: Supreme court decision for Rivers no fit stop us - APC 12 February 2019 Wia dis foto come from, Rivers State Govt Wetin we call dis foto, Rivers state Govnor Nyesom Wike receive oga Buhari as im land Port Harcourt for di campaign. |
Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram First of all INTRODUCTION A post shared by Davido Adeleke (@davidoofficial) on Sep 2, 2019 at 2:17pm PDT End of Instagram post, 1 Davido brother Adewale Adeleke also enta Instagram to chook mouth for di mata. |
Some people carry di laugh-laugh matter far, begin dey ask which kain flag di new country "Nambia" go get: Wia dis foto come from, TWITTER/INAPPROPRIATE Wetin we call dis foto, Dis one dey ask: "Wetin Nambia flag go look like?" |
Nigeria vs Iceland: Super Eagles coach say im sabi di best formation |
Best Metal Performance For new vocal or instrumental solo, duo/group or collaborative metal recordings. |
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Di latest discovery dey come afta dem discover more dan 200 child sacrifice last year Another thing we de for inside dis tori Pope kiss feet: Oda times wey Pope Francis don try to settle kontries gbege wey resemble South Sudan12th April 2019 Uganda Police don arrest British man, two odas wey sell bleach for miracle cure scam23rd May 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
May 29: How president Buhari perform ontop employment mata for im first term? |
Another thing we de for inside dis tori Government shutdown for US after dia Congress fail to vote9th February 2018 US: Government shutdown go end as Senate don do deal22nd January 2018 See wetin US government shutdown mean20th January 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers22 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Posted at 17:15 10 June 202017:15 10 June 2020 Lawmakers for Ethiopia don extend dia time for office indefinitely Lawmakers for Ethiopia don vote to extend di term of di current goment and di Prime Minister Abiy Ahmed ‘indefinitely’. |
Ariana Grande wan marry Why comedy movies no be joke for Nollywood As pipo begin dey para for wetin im yan and dey ask Ariana why she still dey wit di bobo, she defend Pete Davidson say e dey use comedy "to help pipo feel beta" and im no get any bad plan to hurt pipo. |
''Also e no true say, for di history of 707 Special Forces Brigades, dem don suffer killi killi like dis during operation all over di kontri'' im tok. |
Skip Twitter post, 2 All is well! |
Wia dis foto come from, Science Photo Library Wetin be di symptons Irregular periods or no periods, dis one mean say di ovaries no dey release eggs regularly E dey difficult to get belle plenty hair growth sake of to much testosterone hormone ( too much man blood) weight gain Oily skin and pimples More dan half of di women wey PCOS dey affect no dey get any symptoms. |
In total, di state don record seven cases of Covid-19 and one death. |
End of Facebook post, 2 Precious Elekima accuse di BBC say dem collect money before dem come do di debate naim make dem no put am for di debate. |
During one press conference, tori pipo ask Serena about weda di US Open go affect di celebrations for her baby girl birthday and she reply dem say: "Olympia no go celebrate birthdays. |
Winner of di National Book Critics Circle Award 2013 (fiction category), for Americanah 15. |
Funke Akindele name don fade comot from di next Avengers movie |
How Davido, Chioma six years dating waka before engagement "Ore wey you meet for Sotinx bar, you know how many pipo wey don knack her dat year apart form T.Y wey be your guy too." |
Salih Khater: Wetin we sabi about UK Parliament terror suspect |
Meanwhile, one environmentalist by name Jaqueline Lustosa tell local tori pipo Meio Norte say she don go di police station to try free di bird. |
Di Confederation of Africa Football (CAF) don release di money wey dem go give di teams wey compete for di 5th African Nations Championship for Morocco, second -placed Nigeria go collect $400,000 and not $750,000 wey people been think. |
Trump don unblock "haters" for Twitter 30 August 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Court order onThursday force US President Donald Trump to unblock pipo wey no dey see eye to eye with am. |
Im say di palava of abduction and kidnapping wey common for some areas of di kontri go get correct attention because dem of di beta informate wey dem go dey get. |
Chinamasa bin first serve as finance minister after Mugabe win re-election for 2013 and dis move to head di new Ministry of Cyber Security, Threat Detection and Mitigation nobodi see am dey come. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.