text stringlengths 21 14k |
|---|
Wetin we call dis foto, Usman Sani say di biggest problems for Gama na road and water Meanwhile di Commissioner of information for Kano Garba Muhammad don deny di tori say na because of say Gama get 40,000 registered voters and na PDP stronghold na why dem dey do dis projects for dem. |
Another thing we de for inside dis tori Yahoo yahoo and di Nigeria musicians wey celebrate internet fraud14th May 2018 To do boyfriend with yahoo boy na di easiest way to die - Nigeria Police madam12th July 2018 Ex-Yahoo boy: My babe dump me after I stop yahoo12th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
How police kill suspect, stop Abuja bank robbery Eight Nigerians get death penalty for UAE for armed robbery Larry tok say dem force am to help dem enta di bank. |
Goment no fit guarantee security for all man, and teachers need for bi social and community conscience. |
Cameroon: Government action fit make people carry gun |
Meanwhile, General Buratai through im lawyer, Akinlolu Kehinde, tell court say Kanu never ever dey di Nigerian Army hand. |
Di post don generate more than a million reactions under 24 hours across di world. |
"Na our work wey just dey do. |
But e come later go prison for carrying knife di following year. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Dis protest im dey plan to do against bad governance for Nigeria. |
Di material go fit withstand any cleaning and drying products. |
See wetin go happun next - Nigerian schools resumption: West African Examinations Council reply goment U-turn on WAEC examination time table - See wetin go happun next 9 July 2020 New Informate 10 July 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nigerian schools resumption Afta Nigeria goment make U-turn on WAEC 8 July, BBC Pidgin explore wetin go come happun next. |
Skip Twitter post, 1 How can one man decide who becomes the Oba,Governor, senators, member's of House of Reps and Assembly. |
Wetin we call dis foto, Chief Imam of di Trans-Amadi Mosque Haroon Mohammed beg Rivers goment to leave di land for dem Dis back and front tok-tok between di two powerful govnors wey dey different political parties, na anoda sign of di kain religious tension wey no dey hard to spark for Nigeria. |
Public Health England (PHE) say human beings no dey need one out of every five antibiotics treatment because some kain sickness go do u-turn, treat demself. |
All daycares and primary schools go remain close until further evaluation. |
Ogbaje die for Benue State Teaching Hospital as she no survive di serious Vesicovaginal fistula (VVF) and oda complications wey happun to her. |
Na Private tok-tok between south west govnor and Attorney Gerneral go solve di Amotekun mata Tinubu tok say di only tin wey go solve di mata of Amotekun wey be say, e no go-go against wetin constitution tok na if di govnors of di South west states, follow meet with di Attorney General for private tok-tok. |
End of Facebook post, 1 Wia dis foto come from, Okwute fredrick swanky Wetin we call dis foto, Justice for Uwa protest for Benin city Nigeria Police Force don chook mouth Di Nigerian police na di latest authority to chook mouth for di mata. |
Another thing we de for inside dis tori Buhari go meet with South Africa president for Pretoria3rd October 2019 Kaduna House of torture: Buhari react to di human right abuse29th September 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Di statement also tok say soldiers go hold any body wey no fit identify demsefs for proper investigate to find out if dem get link with Boko Haram it di ISWAP group. |
Lagos: Anoda building don collapse, 4 rescued |
Some oda two pipo for de same family bin deh hospital, one don komot and deh oda wan go fit also go back for house very soon. |
Barcelona go welcome Mauricio Pochettino and im Tottenham players for Camp Nou. |
But di pikin dem no fit find di money from anywia wey dey make dem enta road to beg or menial work to see di money. |
But if Wuhan do dis achievement, e go be say dem go don test like one million pipo per day. |
Chadwick Aaron Boseman death: Colon cancer causes cut Black Panther actor and Taylor Simone husband life |
Skip Twitter post, 7 Nigeria can’t do a successful #Black Friday..Infact am tired I swear..We can’t be sincere for once— Babadee (@captaindee10) November 24, 2017 End of Twitter post, 7 Another thing we de for inside dis tori Halloween: Why some Africans dey join do di mask festival? |
For March, Madam Teigen tell Glamour magazine say she do implants wen she dey 20 years for one swimsuits modelling job. |
Di village pipo dey vex afta morning train kill over 50 cows and injure over 20 wey dey try cross to di oda side. |
For oda kontris make we compare, di tax-to-GDP ratio for South Africa bin dey at 29%, Ghana 18%, Egypt 15% and Kenya 18%, and di average for OECD members dey at 34%. |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Say Ohaneze dey support Atiku no mean say all Igbos go vote am, Omekadiya Uwazirike, di wife of one Igbo leader tell . |
Sex make friend zone turn bad tin Sex no fit cause cardiac arrest Who dey watch di Watchmen? |
Lebanon declare two week state of emergency as rescue workers dey search for more dan one hundred pipo wey miss afta di big explosion wey scata di port area of di capital Beirut on Tuesday. |
My friend who won't cook for her husband & kids cos of equality? |
Already, three people wey be Khelef Khalifa, Samwel M. Mohochi and Gacheke Gachihi don petition IEBC and im Chairman for Supreme court; dem do dis one on 24 October, and di hearing na 10am on 25 October. |
Fasua still say, ''Dem dey tok say na for house pikin dey first start to dey waka, so we suppose dey trade wit oursef before we cari bag say we wan go trade for obodo oyinbo''. |
Another thing we de for inside dis tori Jay-Z dey lead Grammy award wit 8 nomination28th November 2017 How Diddy take hama pass all di musicians for 20178th December 2017 Beyoncé, Jay-Z 'Everything Is Love' new album don land17th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Some analysts believe say Ghanaians go pay for dis debt in de form of taxes. |
Dem complain say di way wey lawmakers di shun plenary no good and dat dem want di Assembly to get discipline and work for di interest of Nigeria and di pipo of dia constituency. |
Video by: Olu Okunnu, Busayo Iruemiobe & Perry During De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate Elizabeth Yamoah, Duration 2,153 hours wey don pass 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020. |
Boris Johnson fit face 'sack' on top UK citizen for Iran prison? |
Oda tins wey FBI tok Part of di scam wey Abbas and odas try to do na to steal £100 million (approximately $124 million) from one English Premier League soccer club. |
Di index go set up advanced Artificial Intelligence technologies and Big Data analysis wey go detect any potential cyber threats. |
Na tight race for Uche Nwosu, Ikedi Ohakim, Ifeany iArarume, Emeka Ihedioha and Hope Uzodima wey be di five major candidates wey dey contest di election. |
Another thing we de for inside dis tori President Biya don forgive 289 Prisoners for Anglophone Crisis14th December 2018 Cameroon Ambazonia regions don launch dia own 'moni'13th December 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
"Dem don travel go abroad before and get enough money to go to festivals." |
Dem go hold am for di Accra International Conference Centre, and na Ghana President Nana Akufo-Addo go be di chairman of every-every. |
"5th February 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
If na for TV, you go see am wit other comedians like Okechukwu 'Okey Bakassi' Onyegbule and Bright 'Basketmouth' Okpocha dey make pipo laff for ''Flatmates''. |
"Im explain give me say im come from Mali few months ago and im dey dream to build im life here. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon Anglophone crisis: Authorities di look for missing social affairs official26th February 2018 Anglophone crisis: Give we back delegate e bodi if e don die or free yi-Broda7th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Herdsmen don attack Ondo local council office, pursue workers comot13th February 2018 Fulani Herdsmen: Southern governors don reject cattle colony23rd January 2018 Herdsmen killings: "Na because dem block cow road" - Defence Minister26th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Dem go only allow a total of 213 pipo inside di stadium- 98 around di pitch (including players, coaches, ball boys and photographers) and anoda 115 for di stands (including officials and media). |
She don promise to reform goment corporations like di Nigerian National Petroleum Corporation (NNPC) and ginger di private sector to create jobs. |
Around four out of every 10 people for di country no get job by di end of September 2017, according to data statistics office release for December. |
But last-last, di 68th FIFA Congress wey happun for Mexico choose USA-Mexico-Canada to host di 2026 World Cup. |
Kontries wey get zero or low number dey highly corrupt while those wey get one hundred or high number dey very clean and no dey corrupt like dat. |
Wetin we call dis foto, Plenty men and women still dey come out, even though government don try to stop di protests During di past year, many southern Cameroon people don migrate to avoid palava from di military wey dey clash with separatist wey dey fight to create republic wey dem call Ambazonia. |
Another thing we de for inside dis tori #EndSars: Buhari order to review operation na "mumu order" - Awosanya27th June 2018 ENDSARS na just di beginning, total police reform go be final-final14th August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
- Femi Adeshina ONa Buhari dey use lawmakers 'impeach' Benue governor - Spokesman Mr Shehu say oga Osinbajo na ogbonge lawyer wey don chop correct twale all ova di world so e no possible say im go follow do bad tins. |
How Lady Gaga dey fight sickness Lady Gaga 'dey sorry' say she work with R Kelly Di album also get songs wey she release before like "Stupid Love" and "Sine From Above," wey feature Elton John. |
Skip Twitter post, 2 Fourth, as an Barca supporter I have never been so relieved, happy and satisfied that we have drawn an game. |
Deh don announce say Minister go still go for Northwest region even afta deh attack for Southwest region. |
"Before ah bi use to laugh girls wen deh stain dis uniforms during dia menses, mock at dem, but now ah don change di helep girls dem instead", Nyamsi Kamto Durand, for Bilingual, Industrial and Commercial School tell . |
Another thing we de for inside dis tori Chibok/Dapchi girls: Why we no dey rush – Buhari12th March 2018 How Dapchi kidnap take resemble 'Chibok Girls'27th February 2018 Dapchi girls: Nigerians fire Lai Mohammed ontop Twitter because of Air force jet1st March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Wetin we call dis foto, Area where di accident happen Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, The ship don begin dey sail by imsef go Changi naval base for Singapore. |
Another thing we de for inside dis tori 1:06 Video, 'I put my mind for my game, my hustle my grind...' - Olamide, Duration 1,0626th October 2017 0:25 Video, "Merry New Year and Happy Jollof"- Yemi Alade, Duration 0,2524th December 2017 1:22 Video, Di 'sexiest' Angolan dance wey don catch fire all over di world, Duration 1,2222nd December 2017 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018. |
https://t.co/SbzmkHN7Bw— Muhammadu Buhari (@MBuhari) August 18, 2019 End of Twitter post, 1 Di American coach of D'Tigress Otis Hughley Jr tell BBC say im happy well well say women basketball don improve, say in fact im surprise for di kain game wey im see for di full tournament. |
Oba of Benin visit na to strengthen di traditional institution Oba of Benin, Omo N'Oba N'Edo Uku Akpolokpolo Ewuare II do thank you visit to appreciate di goment, traditional rulers and pipo of Rivers State for di support and honour dem give am for im coronation for 2016, come add say im visit na to strengthen di traditional institution for di country especially among traditional rulers for south south region. |
"Tunisia no di care for migrants fain", de 32-year-old tok as e tori AFP say e become slave for Libya where de force e for work for construction before e take boat for go Europe. |
Answer to dis, and oda kwesions24th January 2020 Coronavirus - Virus: Cameroon striker Christian Bassogog don donate $16,000 to im kontri men inside China26th February 2020 Coronavirus: See di list of kontris wey don get COVID-19 disease as e dey spread4th March 2020 Coronavirus - Virus: Chloroquine fit control COVID-19 disease?20th February 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
New Year's Day: Meet di Nigerian designer wey 'change' di way pipo dey look Agbada |
Seme Border Closure: Nigerians dey lament high price of food items |
But early Thursday morning dem announce say di singer don die. |
La Liga and Cameroon Football League don sign agreement for develop football 13 March 2018 LaLiga and Professional Football League of Cameroon, LFPC, don sign Memorandum of Understanding, MOU for develop Cameroon football for become more professional. |
And na so plenti tori pipo cari di gist up and down say Adekunle don become rich engineer. |
President Trump say North Korea textile, fishing, information technology, and manufacturing industries dey among those wey United States fit target. |
Tinubu now dey accuse Obaseki say im no participate for di fight wey bring democracy come Nigeria. |
André Onana na di first African goalkeeper wey Netherlands-based club Ajax don get and at di age of 23, im don already dey follow for di footsteps of oda African players wey don pass through di club, legends like Nwankwo Kanu and Finidi George. |
Im add say e neva work with Ernest before dis time wey dem com tiff for di bank. |
Komolafe Johnson na im be presido of those Christians wey call dia name Humanity Peace and Leadership Synergy initiative, dey stay for Sabon Gari, Kano. |
EFCC question Zenith Bank MD, say Rivers State goment N117bn withdrawal no pure 27 August 2018 Wia dis foto come from, EFCC Wetin we call dis foto, To fight corruption na one of di big agenda on top Nigeria President Muhammadu Buhari table. |
Birmingham crash: Six people don die for one 'serious' accident for UK |
As e be, Mwirigi don move from ordinary citizen, to member of parliament wey go dey make law for im people. |
But di benefit for any artisan wey dey mine gold be say, unlike before wey dem go dey find buyers, CBN go always dey available to buy am from dem at correct price. |
Kanye West announcement for Twitter say im wan run for presidential election no be new tin at all as many celebs before am don run plus win political positions before. |
Dr Wodi come explain say di University policy na for students wey no fit pay di fees to write letter say dem wan defer dia school sake of money no dey or health mata or for personal reason. |
Another thing we de for inside dis tori Iran: Earthquake don kill over 20013th November 2017 DR Congo: Military plane crash don kill 12 people30th September 2017 Russia: 71 people don die for plane crash for Moscow11th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
They discovered that it was not the right patient two hours into the operation! |
Na also di first time dem dey attend any official event togeda since dem announce for January say dem wan step back as senior royals. |
Inside im book, 'My Transition Hour', former president Goodluck Jonathan write say, "Northerners insist say power don dey di hand of southern Christians for about 13 years and dem want am back." |
Why dis men salon dey burst babes head |
Real Madrid news: Four managers wey fit replace Julen Lopetegui |
According to Ghana tori people myjoyonline, Mahama say im no understand why di President go launch Google GPS system wey suppose dey free for everybody wey already get mobile phone and say na Ghana do am. |
Egypt vs South Africa: Coach Aguirre chop sack, FA President Abou-Rida resign afta Bafana Bafana knockout Pharaohs from Afcon 2019 7 July 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Javier Aguirre chop sack afta South Africa beat Egypt 1-0 for Cairo Host, Egypt don sack dia national team coach Javier Aguirre afta South Africa knock dem out for di round of 16 of di 2019 Africa Cup of Nations. |
Bakary tell BBC say na enemies join-join de video for frame up army, say e just hear but nova see de video but go tok Minister for defence weh e go fit go give clear tok for deh video. |
Nigeria neva fit meet dis requirement, and e fit be because 60 percent of all blood donations na from pipo wey want make dem pay dem for dia donation. |
Benededetta Allegranzi wey be di WHO technical lead for infection prevention and control tok say evidence wey dey comot say coronavirus fit spread for air for "crowded, closed, or places wey air no dey pass well-well, we no fit to just cancel am." |
Wia dis foto come from, NigeriaHouse.com Wetin we call dis foto, Passengers from US go be based on first come first served Another thing we de for inside dis tori Nigeria coronavirus stats: Federal Goment fit order anoda total lockdown, if confam cases rise5th May 2020 Nigeria lockdown: How security pipo for Abuja border town stop movement5th May 2020 Coronavirus: Private jet charter dey boom for Nigeria?21st March 2020 Nigeria 2020 Visa Policy: Wetin you need to know about di new system4th February 2020 Video, Coronavirus update: Nigerians for abroad narrate dia experience23rd April 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal27 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.