text
stringlengths
21
14k
Another thing we de for inside dis tori Iran plane crash: Ukraine International jet with 176 pipo don crash8th January 2020 Iran attack US: How di kasala fit affect West Africa8th January 2020 Iran Qasem Soleimani: Why America target di general3rd January 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughell...
Another thing we de for inside dis tori Gbas-Gbos make Guinea Bissau President resign afta one full day for office2nd March 2020 Coronavirus-Virus: Nigerian footballer don become di first player to get di disease28th February 2020 Coronavirus: See di list of kontris wey don get COVID-19 disease as e dey spread4th March...
Tori be say na when dem bin dey do meeting for di plenty refugees wey comot southern Cameroon run enter Nigeria because of fight-fight for di region na im security come kolobi dem.
“My momsy no dey beat me”
General Khehla John Sitole, wey be di National Commissioner of di South African Police Service, don promise say dem go find di killers, Sitole still talk say, "na very bad thing wey don happen and e dey pain me plenty".
Im say goment strategy na to focus on testing, detection and containment as dem go dey track pipo wey dey in contact with anybodi wey e get di virus.
South Africa 400m world record holder Wayde van Niekerk and Kenya Hellen Obiri, wey be di world champion for women 5000m make di list.
pic.twitter.com/gLQePwfRhd— APC Nigeria (@OfficialAPCNg) December 25, 2018 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 Christmas: The birth of Jesus Christ, the Saviour, signifies the triumph of light over darkness and offers Nigerians the new hope and spiritual impetus in their shared quest for a brighter future for o...
Mr Biya dey for pawa since 1982 and e don bi one of de presidents dem for Africa weh stay for pawa for long.
Wia dis foto come from, Getty Images Cameroon loss dia friendly for Spain 0-4 afta deh play tournament for China and den play some small-small clubs for Spain, win two loss one game.
For cover de elections as e dey for law, President for Communication Council go tell media weti and how dey get for proceed tomorrow for briefing.
Mr Palihapitiya no be di first person wey don talk dis kain thing.
Di last one wey happun na on 20 August and na from dat time di tok begin say di Rivers state goment scata di Mosque.
So now pipo for communities like Ekunuga, Okolomade, Emelego, Adada and link back to Ogboloma dey suffer as road no dey."
Sultan Qaboos bin Said Al Said of Oman na di longest serving Arab ruler for di world.
One of im children, Onyeka Eze, na di founder and president of Prince Osisioma Foundation.
E talk say e dey hope say when e don old like 89 dem go use wetin don happen to laugh.
Di two profiles no go link, meaning say Facebook friends from your main Facebook no fit see wetin your 'Dating' profile be.
Skip Twitter post, 2 Uwa's story breaks me.
In di case of Zainab wey travel wit her mama and one oda pesin wey cari one bag each, only to reach Saudi Arabia to see say dem don add three bags to dia load."
#BlackIsKing pic.twitter.com/ylGvNVpHEE— FIND YOUR WAY BACK STAN (@findyonce) July 31, 2020 End of Twitter post, 3 Blue Ivy wit Beyonce serving di mama and her daughter adorable moments from one of di clips.
She say oga Akpabio bin try to do budget padding to increase di moni during her tenure.
This bombing dey happen as Nigeria military chiefs don relocate since 1 August to Maiduguri, the same city where terrorist group, Boko Haram, dey based.
arents say dem get correct informate say 57 Chibok girls dey Cameroon 28 October 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Parents of some of di Chibok school girls wey Boko Haram kidnap say dem get correct informate say fifty seven of di girls dey northern Cameroon.
Dis na to your next chapter as pikin no dey house again to see wetin go happun next, as we dey feel di magic wey make us collabo all those years ago."
So PDP no get choice but to range primary election wey dey free and fair if di party wan succeed for di kontri or dem go run down.
Download full lyrics & video of David Adeleke new single here - Davido FEM lyrics: Nigerian singer latest song "FEM" na for pipo wey dey 'para' for am - Download full lyrics & video of David Adeleke new single here 10 September 2020 New Informate 11 September 2020 Wia dis foto come from, Davido/youtube Nigerian singer ...
Even with this reduction, people still no like di plan.
@MBuhari has directed AGF to take necessary action.
"I dey here to apologize to Nigerians for insulting dia sensibilities, na wit deep sense of remorse and responsibility na im I, Senator Ishaku Abbo, really dey beg all Nigerians, di Senate, di Peoples Democratic Party (PDP), my family, friends as well as our mothers, di Nigerian women," Di lawmaker tok for press confer...
Another thing we de for inside dis tori World Cup 2018: Which Kontri dress pass?11th June 2018 Super Eagles World Cup 2018: You fit name all di players wey don score goal for Nigeria?12th June 2018 World Cup 2018: Select your best ever African 11 players for World Cup9th June 2018 Russia World Cup: Naptip don catch tra...
E say make all man put hand for fight de virus.
CAF Champions League: Lobi Stars, Al Ahly win, Pirates and Sundown lose
Di party get 65 positions candidates fit contest even though di party cari keep 20 of dis positions keep sake of say only one candidate don come out to contest am.
Daylight saving na way for people to make use of sunlight during di day well well.
Dem need to punish di culprits according to di crime wey dem commit.
Find out who her friends bin be, wetin be her lifestyle, her family."
Heavyweights like Senate President Bukola Saraki, di one wey dey dia before, David Mark, former vice president Atiku Abubakar, and former Kano state govnor Rabiu Kwankwaso don alreadi mark dia name as 'present sir' for list of pipo to contest for president.
Pogba penalty miss and how social media, club don react
E don reach almost one week since Ms Rwigara, her mama and sister vanish; nobodi know where dem dey, all dat time Before dem vanish, government security forces bin enter her family house, surround di place.
Dem go now repair am and fly am again next year.
Na di work of Cybermetrics Lab wey be research group of di Spanish National Research Council (CSIC), one of di biggest science and technology research sabi pipo for Europe.
Finance Minister Ken Ofori-Atta today go present di 2019 Budget for Parliament which go capture monies wey government go put aside for di economy next year.
I will need a VAR pic.twitter.com/LsWI4Dc77G— Afia Pokua(realvim) (@real_vim) September 5, 2019 End of Twitter post, 5 Another thing we de for inside dis tori Ghanaians to Akufo-Addo: 100K Nation Builders Corps jobs be proof say gov't dey think2nd May 2018 Ghana: 3 things President Akufo-Addo fit teach President Buhari...
86 pipo don die for fresh attack for Plateau State Plateau Killings: 'Dem burn down evritin' - Youth leader Plateau Killings: Nigerians dey swear for Buhari Oga Danbwarang tell BBC say dem kill "both im mama and papa, im wife and four children" come burn dia house join.
She go replace Benjamin Griveaux, wey resign last month to prepare to run for mayor of Paris next year.
Festus Keyamo no sabi yet weda President Buhari go attend presidential debate
Putin," wey torch-light wetin di leader dey do behind camera, na sometin wey Putin neva do before-before.
Dat na wetin most of dem admit, but a few odas plead not guilty.
Individuals no fit get dis service as di target customers na community, business areas, industrial areas.
Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI Wetin we call dis foto, Adamawa bin ban individual owned viewing centres for di 2014 World Cup 10m for viewing centres for Adamawa State Dis one appear for di budget of di Ministry of Information and e go cost taxpayers ten million naira.
She don also chop plenty accolades, for 2016 dem choose her as one of BBC 100 women wey dey change pipo life and dey inspire oda women too all over di world.
Di fact say dem comot di defending champions Mamelodi Sundowns make dem favorite.
Even though El-Rufai plan na to use imsef do example, some pipo for social media feel say di Governor just dey play politics.
But how about a Sark/Cardi B song to crown it all off?
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Kenya actress Lupita Nyong'o style her hair with golden thread like traditional Rwanda woman.
He tok say di presence of di leaders fit help solve di crisis- "perhaps dia status as di West African leaders go make dem listen to dem and ensure peace for Mali".
Producer: Abdulmalik Fahd and Sarah Tiamiyu Another thing we de for inside dis tori 3:50 Video, Joeboy on QTMPY: Music, love and wetin don change for im life am im blow, Duration 3,502nd October 2019 2:03 Video, Coffin: Paa Joe, di grandfather of Ghanaian coffin making, Duration 2,038th October 2019 4:54 Video, Jemima ...
Kem Senou e worry now na say if coronavirus enta Cameroon e go hard for fight'am wit de condition for health system.
UK dey enjoy close relationship wit many parts of Africa and dat no go change.
As im dey para, some odas para small as dey respond.
INEC new date for Rivers State elections 'Network dey poor for di area but we confam say killing happun' - Police Tonye Briggs Oniyide and Nimi Thom-Manuel wey be leaders of di women wey do di demonstration tell tori pipo say di killilings dey pain mama dem for di community wella.
Na Unity Party Chairman Wilmont Paye open mouth talk say di president go do secret meeting with election magistrates wey she no suppose do.
Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI Wetin we call dis foto, Shi'a members wey dey protest for Kano State 2.
Beyond 2020 , trade arrangements between many African kontries and UK wey go don fully leave EU dey also set to remain di same under some number of "continuity agreements".
Bovag Filling Station, Okoko, Ojo LGA, Lagos State LAGOS Dalware Institute Of Technology, 31-33 Bode Thomas Road, Off Shyllon Str, Palm Groove,Lagos State Center l LAGOS Dalware Institute Of Technology, 31-33 Bode Thomas Road, Off Shyllon Str, Palm Groove,Lagos State Center ll LAGOS Difas College, Akeeb Adewunmi Street...
What be de abnormalities in de ongoing exhibition exercise wey de raise eyebrow for Ghana?
As Tariq dey find di money to free im mama, e go find im self for Monet net.
Video producer: Sarah Tiamiyu Another thing we de for inside dis tori Jada Pinkett Smith and Will Smith do Red Table talk about her 'entanglement' with August Alsina10th July 2020 Headies 2019: All di tins wey Nigerians tok say no gel, full winners list20th October 2019 Regina Daniels, Ned Nwoko tok about dia pregnancy...
Many of di traders say dem don lose everything wey dem work for for dia entire life, dem say AMAC dey collect revenue from dem but dem no fit build dem better market to sell dia farm produce dem.
Skip Twitter post, 1 Trial of soldiers for killing women and children in Cameroon must lead to justice for victimshttps://t.co/lcpEaGuM6A— Amnesty West & Central Africa (@AmnestyWARO) August 26, 2019 End of Twitter post, 1 Amnesty di warn Cameroon authorities for make sure say no army personnel weh deh bi part for de k...
Another thing we de for inside dis tori North Korea no fire weapon to celebrate 69th birthday10th September 2017 North Korea: US don announce new sanctions21st September 2017 Japan: 'North Korea no get bright future'6th September 2017 US: 'We fit still follow N Korea talk'17th October 2017 Top Tori AS E DE HAPPEN Youth...
Tori be say na only on Monday 9 December, di President bin appoint Muhammad Nami from Kaduna State, North West Nigeria to head di kontri Federal Inland Revenue Service.
Nigeria go always get hope for World Cup
Im say na police find di foreigners and dem don arrest one suspect on top di kidnap matter.
Cynthia Kudji wey dem born for Ghanaian town, Kenyasi, den en daughter Jasmine both graduate few weeks ago wey dem already dey work on de front line of de Covid-19 pandemic.
"E good to regulate sex work " - Lawyer Di invention vex plenty woman for internet wey fear say if Nigerian men begin buy dis sex doll, dem no go send Nigerian woman again: Skip Twitter post, 1 Lol.. Did u see how stiff that thing was when he/she moved d leg?
#StopRobbingUs campaign to sue Nigeria Police raise pass N11million in one day 30 September 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, SARS mata reign again for social media afta video show as police dey nack man wey dey for ground Top-top pipo from di Nigeria tech industry don join hand to call ...
DR Congo: Many don die as plane crash into pipo house 24 November 2019 Wia dis foto come from, @eliezaireushin Wetin we call dis foto, Pipo rush to di crash site to try epp any survivors At least 24 pipo don die afta passenger plane crash into houses for Goma city for eastern Democratic Republic of Congo, according to ...
No be only workers dis pandemic dey pinch for bodi.
Den twitter don get #FreeMimiMefo Skip Twitter post, 2 UNfree PRESS ALERT: In #Cameroon, Equinoxe TV Journalist Mimi Mefo Takambou Questioned and Reportedly Detained While UN of @AntonioGuterres Still Silent, Censoring Press: Free UN Coalition for Access sounds alarm #FreeMimiMefo https://t.co/OZdorrskig— Matthew Russe...
Another thing we de for inside dis tori Brazil vs Nigeria: Super Eagles list of players wey go play Brazil26th September 2019 Brazil confam friendly wit Nigeria and Senegal for October17th September 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal40 minutes wey don pass...
Aliko Dangote: Poverty wey make pikin no fit chop well na big problem for Nigeria Dem no support media player for your device Aliko Dangote: Poverty wey make pikin no fit chop well na big problem for Nigeria 17 October 2018 Man wey hold moni pass for Africa, Alhaji Aliko Dangote say malnutrition na major problem for Ni...
Headache: Na headache go come follow next.
Di palava for those wey dey cry out be say information no dey flow like e suppose.
"We need to support dis process so dat we all go register," na how she end di tori.
Aubameyang na hero, Iwobi cause tok as Arsenal hammer Rennes to reach quarter finals 'Anything Ronaldo do, Messi go do am better' Immediately after di draw comot, some Manchester United fans enter Twitter to comment how dem see di draw as some say dem beat PSG for di Last 16 round for nothing.
According to EFCC, di property dem dey for Kaduna, Borno, Sokoto and Federal Capital Territory (FCT).
Southern Kaduna crisis: ‘I no go fit forget how my pikin die' 19 August 2020 Wia dis foto come from, Gideon Mutum Wetin we call dis foto, Madam Esther Samson lose her 19 year old pikin wey suppose dey write WAEC Imagine say u dey room dey sleep then around midnight u hear your pikin dey shout 'wayyo' 'wayyo' wey for Ha...
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Di UN Secretary General Youth Envoy, Jayathma Wickramanayake join mouth say make all countries address any hole for dia law to overcome dis practice.
Wetin dey cause men to dey kill demself plenti for Kenya?
World Health Organistion don draw ear give kontris make dem no just use product wey neva pass through science research.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Health workers for Monrovia for 2014 According to di strudy, most of di pipo dem tok to don hear tok say di Ebola outbreak no dey exist, say na tori wey authorities make up to make money or to cause katakata for area.
Dem dey plan say very soon in a few months, dem go follow am with radio programmes for di same languages.
Di one wey scata pipo head wella on Christmas morning na di video of Presido Buhari, Vice Presido Yemi Osinbajo and Adams Oshiomhole, di National Chairman of All Progressives Congress.
She must practice very frequent hand hygiene wey mean say she must wash her hands before she carry di pikin, before she breastfeed and after she breastfeed finish.
Di state CID dey investigate, we go carry di body go wia dem go chook eye, di suspect don confess to di crime and dey epp us for di investigation," na so Omoni tok.
For statement wey di country information minister Simon Khaya Moyo release, dem sack di vice president because im don show sign say im no get respect, im no dey reliable and im no dey loyal.
BBC tori person Frank Gardner sat=y: "Palestinian and Al-Qaida militants dey use this method of attack, since.
Port Harcourt serial killings: Suspect don change im plea after im plead guilty before