text
stringlengths
21
14k
Wia dis foto come from, Pear Video Wetin we call dis foto, Di video of Lisa Li floor as dog poo-poo cover every wia don go viral for social media Madam Chen wey be di landlord tell Pear Video for one interview say even professional cleaners refuse to clean di place and add say Lisa dey owe am plenti-plenti money for utility bills.
He explain say de govment no get any right in law to direct telco's say make dem stop dey deduct de tax directly from consumers.
Zuma wey grant live interview to South Africa tori people SABC, say ANC no give am reason why im suppose commot, dem dey very unfair.
"As at 1:10pm, we restore back supply to Abuja and most of di areas wey dis disturbance affect .TCN still dey work to completely restore and stabilise di national grid."
Waka Jeje inside life— Adebiyi 'Tunji (@Mr_Tunic) May 30, 2019 End of Twitter post, 6 Another thing we de for inside dis tori Naira Marley: Tins you suppose know about Afeez Fashola aka Naira Marley21st May 2019 Naira Marley dey go stay for prison afta e appear for court, plead not guilty to EFCC charges20th May 2019 Yahoo-yahoo training school: EFCC don arrest di proprietor and students of one centre28th May 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di workers wan make Google CEO Sundar Pichai remove dia hand from war technology Why di workers dey fear Google na one of di world biggest internet company wey pipo dey use and di mata be say dem no wan do anything wey go make users dey look dem one kain.
End of Facebook post, 1 Wia dis foto come from, Eugene Abels Wetin we call dis foto, Di pipo want di soot palava to stop Di pipo wey wear nose mask and carry placard waka go di , Department of Petroleum resources, di Rivers State House of Assembly and Rivers State goment house wia dem give 14 point demand for wetin dem expect goment to do.
"Di truth be say pipo don reach boiling point for dat region over insecurity, di way gunmen dey kill dem and destroy dia properties dey too much."
Black Panther is a love letter, a celebration, and a victory march for the diaspora— Chelsea of the Dora Milaje.
Dis go sound like overdo but na wetin pipo for di travel industry dey reason so holiday makers go fit waka correct afta dis lockdown period don finish.
Chinua Achebe use direct technique to write di issues wey dey dat time, like tribalism, patriotism and corruption - somtin wey still full ground today.
Dis na wetin Mallam Shehu Garba, wey be di Senior Special Assistant to President Muhammadu Buhari on top media mata, use describe how government dey feel after people yab dem say dem appoint people wey don die for agencies.
Di detail bin no clear, but e clear say sometin serious don happun.
Everyday i dey go work for dat airport, dem dey search me before i enta inside and also afta i finish work plus wen i dey about to house.
Wia dis foto come from, NARINDER NANU For dis Lassa fever outbreak wey dey happen so, Salako say di institute don get go-ahead to research wetin dey cause am and identify weda new types of di disease don enter di country, and e dey possible say dem go get vaccine for di disease soon.
runo Fernandes: See why di player fit shine for Manchester United 30 January 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Bruno Fernandes win di Nations League for June 2019 Manchester United don agree deal to sign Portugal midfielder Bruno Fernandes from Sporting Lisbon.
Another thing we de for inside dis tori Video, Ngozi Okonjo-Iweala: Oil marketers kidnap my mama18th May 2018 Video, Chibundu Onuzo say di book make sense.17th April 2018 Anglophone revolt: Essay of Liberty, Prison and Exile' na Patrice Nganang e book3rd May 2018 'Fire and Fury: Inside the Trump White House' go get film18th January 2018 You fit read book wey dem write for Pidgin?20th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
End of Facebook post, 1 Another thing we de for inside dis tori World Cup 2018: Psychic cat wey dey predict match for China don die5th July 2018 Brazil vs Belgium: Na so Samba Boys waka comot 2018 World Cup6th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal Tips on how to apply, fill and submit di MSME Survival Fund Form ontop di FG portal Wia dis foto come from, Survival Fund For artisans and transport business operators, 333,000 pipo go benefit from di moni wey goment wan dash dis business owners.
Mr Alabi talk say dem don begin dey monitor all di people wey don get contact with di sick doctor, both for im home and work place.
Dakolo Lawyer - 'Fatoyinbo still be suspect for court' - Dakolo Lawyer 14 November 2019 Wia dis foto come from, @biodunfatoyinbo/@busoladakolo Wetin we call dis foto, Biodun Fatoyinbo and Busola Dakolo Di case between Busola Dakolo and COZA pastor Biodun Fatoyinbo "still dey court".
For 2011, Ksenia Sobchak join protest against Putin to shout say, "I be Ksenia Sobchak and I get something wey I fit lose."
Diamond League: Caster Semenya don win 800m race for Doha two days afta she lose case against IAAF
Everitin wey you wan sabi about im personal life dey for dis im new album.
Another thing we de for inside dis tori Kylie Jenner don born baby girl5th February 2018 Nicki Minaj: My sexelency no mean say my fans dey sleep around16th June 2018 Khloe Kardashian don born baby girl13th April 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Na so Wike tok Oda PDP big pipo follow show for di rally like former President Goodluck Jonathan and im wife and oda guvnors like Sokoto State Govnor Aminu Tambuwal, di PDP Vice Presidential candidate Peter Obi and Atiku wife, Jennifer Atiku Abubakar.
Gold: 'I wan fight more to inspire oda women' Dem no support media player for your device Cindi Gold: 'I wan fight more to inspire oda women' 16 December 2018 Dis woman African Pro-Wrestler na pesin wey dey train wit male "punishers" wit big dream.
Storm Harvey: Good Samaritans save old man from floods
Wetin we call dis foto, Security dey match past for inauguration ceremony for Lagos How e happun For Lagos state, di inauguration of govnor Babajide Sanwo-Olu go well, but im predecessor Akinwunki Ambode no show face but im deputy, Idiat Adebule mark present.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Film Director Ryan Coogler with actor Lupita Nyong'o for di South Korea premiere Dis records happy di film director Ryan Coogler sotay im use letter say thank you to people wey go watch di film.
Karon Grieve wey bin dey travel to go write book, talk say she never see this kain thing before.
"Concessions na most time necessary tin to do during negotiation," na wetin HBS professor Deepak Malhotra tok.
Libya get full strength squad to choose from and determination don see dem reach dis stage.
ria govnors dey wonda how NNPC take dey spend N800bn on fuel subsidy 18 May 2018 Wia dis foto come from, @NGRPresident Wetin we call dis foto, Vice President Yemi Osinbajo na im be di head of President Buhari economic team Di money Nigeria goment dey spend as support for NNPC to pay oil marketers don dey vex di 36 state govnors for di kontri.
First time wey dis Alpine skier go compete under di flag of Togo na for di 2014 Winter Olympics for Sochi.
Another thing we de for inside dis tori Di Nigerian road wia 47 accident happen for one month12th April 2018 Nigeria: Accident don kill 20 people along Kaduna-Abuja road29th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
A whole president tweet for pidgin inside buh u reply am for english inside.
"At dat time I no wan even talk to anybodi I just wan be alone, my husband no even notice, I begin think say na spiritual problem."
SAYING I'M A YAHOO BOY.— Alajede Ibrahim (@Baddman20) November 30, 2017 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Someone was set up & kidnapped, SARS came to the "rescue" & arrested all of them including d victim.
Dat year Nelson Mandela launch di "Kick Polio Out of Africa" programme, gada millions of health workers wey go village-to-village to hand-deliver vaccines.
Some of de sanctions wey ECOWAS consider dey include border closure, suspension of monies into Mali, non-recognition of Mali leadership by member states den stuff.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Cameroon elections: Crisis Group say make AU do prevention18th January 2018 Africa elections: Three of dem wey eye dey for 20182nd January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you35 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
"I put sign for di wall where I write 'Abeg, na beg I dey beg you, stop am."
Uganda Prime Minister, Ruhakana Rugunda sharperly arrange meeting with politicians and sabi pipo immediately plenti desert locust land for di kontri on Sunday.
Ronaldo don win di Ballon d'Or again UCL: Ronaldo don break record again Weda e dey joke wit di tori pipo or weda im serious, wetin dey clear be say some sabi pipo believe say Ronaldo na one of di best player wey ever play ball.
Buhari cari im hand give di award to Abiola oldest son Kola on Tuesday for Abuja.
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Even di official Twitter account of di City of Liberty also join for di fun on top wetin happun.
Di situation come worse for di security forces because di attackers sabi di area as di commanding officer no fit call for land and air support because of bad network for desert.
Na so some pipo for social media begin tear di actress into pieces sake of wetin she talk.
uba plane crash kill pass 100 19 May 2018 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Crowd gather for wia di plane follow crash E pass 100 pipo wey die wen one Boeing 727 plane crash near Jose Marti International Airport for Havana, according to Cuba state tori pipo.
Di lawsuit say one member of staff "Make bad comment tell di Adlers say im know dem be Orthodox Jews wey dey bath once a week."
Goment bin don give assurance say deh no go arrest activist and separatists.
ontact So as to support our complaints and audience engagement systems as per how wey dey report and handle una feedback, BBC and any oda correct service provider wey we rely on go process di data wey una give us.
Simple 8 March 2018 Another thing we de for inside dis tori 1:00 Video, Wetin e mean to be woman for Nigeria?, Duration 1,008th March 2018 0:55 Video, 'Women dey ginger my work', Duration 0,558th March 2018 Nigeria: 'Equal pay for women no dey important' - HR Expert8th January 2018.
Some Ghanaians express dema disappointment over di matter.
Im say e dey easier to focus on wetin cari pesin come, weda na to study or grow business, and di students support for demself no be here.
But im die afta im serve for about two years wey come make im vice, Goodluck Jonathan become president.
Even ontop say our players dey good, we (Africans) dey very good for our tactics and we get di right to be part of di top international matches.” Another thing we de for inside dis tori Nigeria vs Iceland: Super Eagles coach say im sabi di best formation22nd June 2018 Blushing tinz as Senegal coach melt Africa women heart20th June 2018 Senegal vs Poland: Meet Coach Alou Cisse 'Senegal Sabinus'20th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
5 December 2017 Every year, plenty oil spill dey hammer Nigeria, many of dem na ontop of land where people dey farm, work and live.
Wetin dey happen be say, criminals for internet go carry dia own link put for inside search result of popular celebrity name, so that when people click on am, e go open page wey go install computer virus or wetin dem dey call 'malware.'
E dey for Bastos neighbourhood for Yaoundé.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Some pipo don talk say if man no dey careful things go hard pass dem be for environment "De foundation plant 500 trees for five big school dem for Yaoundé, put five environment clubs dem weh de bi active, for Tombel we fix water, for Melong we visit long taim environment project and we plant 500 trees for put environment clubs for six schools for Douala".
"Dem say hungry man na angry man but dis na time pipo suppose learn to bond with dia families but lack of money sef dey cause all dis trouble.
Another thing we de for inside dis tori Uganda wan ban wedding reception8th December 2017 'Women wey dey use dangerous 'skin-lightening products' dey risk dia health'7th July 2019 Lesbian wedding: Kano Hisbah free two women wey dem gbab on dia wedding day19th January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Yakubu Datti, wey be Plateau state commissioner of information, tell BBC say di curfew for Jos North and Jos South local goment areas na to prevent more palava.
E dey clear for any American mind why dis man job end, why dis kontri now get one less soldier wey dey serve for White House," na wetin im tok inside statement.
5 cities wey no safe for women 'If you fall, na game ova'' 3.
For inside exclusive interview wey Omowunmi give , she talk say things no be as people reason am dat time.
Nigeria government don return 106 Chibok girls to dia papa and mama
Prince Charles den Otumfuo Osei Tutu II exchange gifts during di durbar for Manhyia Palace, Kumasi.
Skip Twitter post, 1 My wife and I will pay a visit to #Maroua tomorrow to campaign for the 7 October presidential election.
"You just wan pesin wey go break your back", he tok.
But di state Commissioner for Information, Daniel Iworiso Markson, say na di amount wey all di govnors and federal goment agree dem go pay.
Later dem claim say most of di guinea fowls fly go Burkina Faso.
Another thing we de for inside dis tori Femi Otedola neva collect form to be Lagos State govnor - PDP PDP don come out taok, afta tori full social media say Nigerian billionaire Femi Otedola don collect form to contest as govnor of Lagos State.11th September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Army go comot Abia State from Friday Governor for di south-east state for Nigeria don say dem go begin remove di military forces small-small from 15 September13th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Di idea na to finish the season as a whole at di end of August, and dem go play all outstanding games.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Zulu chief and former president Jacob Zuma During di war between di whites and Zulu kingdom, tori be say na di death of im mama, Nandi na im turn Shaka into crase man sotay im kill-kill hundreds of Zulu including mama dem wey carry belle and dia husbands follow dem go grave.
Another thing we de for inside dis tori Dino Melaye and oda politicians wey don use stretcher enta court4th May 2018 0:55 Video, Obasanjo letter to Buhari: Nigerians don talk about 2019 election, 0,5524th January 2018 Why court order National Assembly to impeach President Buhari4th July 2018 Nigeria 2019 elections: Ruling party don vow to punish breakaway members6th July 2018 Nigeria gofment don release 23 more names of pipo dem say kolobi money2nd April 2018 2:10 Video, "Make una check my head if I follow Obasanjo movement" - Wole Soyinka, 2,1019th February 2018 De one we dem don look 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 1:00 Audio, BBC Pidgin Minute, 1,0038 minutes wey don pass 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 2:53 Video, Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her and Ned Nwoko baby, 2,5311th July 2020.
Skip Twitter post, 1 These are the alleged coup plotters arrested yesterday and the weapons they intended to use?Did they ever stand a chance against the Ghana Armed forces with these weapons?#GHToday pic.twitter.com/HfIzti4Liz— Serwaa Amihere (@Serwaa_Amihere) September 23, 2019 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Weapons to disabilize Ghana?
Members of Parliament sit for extra hours before dem finally do third reading of de RTI Bill, ryders what left be say de President for assent en signature to am so say e go turn law.
Hand sanitizer scarce worldwide From UK, to South Korea to Italy, pipo dey find hand sanitizer to buy because e no too dey again, although di big big companies wey dey produce am say dem dey try to work hard to meet demand.
Dem estimate say about 500 million pipo or one-third of di world pipo catch di virus.
Another thing we de for inside dis tori Cameroon: Fire go make parliament stop work until Monday17th November 2017 Why Southern Cameroon wan comot1st November 2017 Video, See video of protest for Southern-Cameroon3rd October 2017 Cameroon: Security dey find 'terrorist' house to house for Anglophone area14th November 2017 Explosions don nack Bamenda for Cameroon13th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Eastern Congo na hot area wey plenty ethnic fight fight dey always happen.
Zimbabwe dia envoy to South Africa, Isaac Moyo, don raise shoulder say nothing dey like coup; im say di government dey "intact," wey be say government no dey go anywhere.
As e be so, many big supermarket no open today as dem dey follow wetin government talk.
Shad Gaspard death: How di WWE wrestler take die as im dey try to save im son
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Biya gofment don get accuse from Anglophones wey say im dey cause dem to suffer Cameroon I-no-gree and division between Anglophones and Francophones don cause plenty kasala, wey more than than 40,000 Anglophone pipo don escape go neighbour kontri Nigeria, even as dia villages don destroy finish from fight-fight.
@Ibra_official: "It's time to finish what I started."
Dem believe say di man bin wan serve di human ears to im customers wey e tell say if dem chop am, dem go get money, power and protection.
Di public criticise di decision to charge Nokubonga with murder and dem raise money to help defend am.
Attah say "di kain ogboju wey authority dem for our neighbouring kontris dey do dey affect our national food security and na serious threat to our kontri".
According to di Ghana Forest Investment Program, Ghana dey lose two per cent of dia forests every year because of illegal falling and cut-cut of tress wey people dey sell as timber.
Oscars 2020: See di full list of winners Slumdog Millionaire actor Irrfan Khan don die Di 33 year old actor don dey trend for social media on top say e dey celebrate im birthday.
Trump: Why Nigerian pikin wey dem born for US no go get American citizenship
NYSC na by-force one year service for all Nigerian graduates wey dey very important for di kontri and without di certificate, di two female corps members wey NYSC just pursue no go fit work officially or apply for any goment position.
Five times wen Boko Haram leader Shekau die 'My best friend for don get money near Dangote' Im remember di day well-well.
Obey court order and free our leader
Another thing we de for inside dis tori World Cup 2018: Nigeria beat Zambia 1-0 to qualify8th October 2017 2018 World Cup: Fifa don punish eight African nations3rd October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?