text
stringlengths
21
14k
Cech also make excellent save from Aguero and Mahrez.
Saudi Arabia: Women enter stadium for di first time "As long as you go fit afford di moni wey landlord put im house, no problem."
Another thing we de for inside dis tori Osu castle: Ghana Gov't deny claims say dem turn former lodge into training camp for pro-NPP security group8th March 2019 Ghanaians bore plus CNN over dema report say 20,000 children be slaves for Volta Lake top4th March 2019 A make 'weak' sake of de Ghana cedi depreciation matte...
But e also help odas find bae.
See di full results Chelsea 4-2 Watford Huddersfield 2-1 Manchester United Manchester City 3-0 Burnley Newcastle 1-0 Crystal Palace Stoke 1-2 Bournemouth Swansea 1-2 Leicester Another thing we de for inside dis tori Mesut Ozil still fit waka leave Arsenal - Arsene Wenger Arsene Wenger say talks dey "go on well" with Me...
Dis one no move di University of Lagos (UNILAG) Governing Council as dem do strong head, announce Prof. Theophilus Omololu Soyombo as di Acting Vice Chancellor to replace Prof. Oluwatoyin Ogundipe.
Anthony Kai wey just become MP, go on top im constituency WhatsApp group to send message of how to do sex well well.
One lawmaker, Gbolahan Yishawu say: "For di 2018 and 2019 budgets, di state goment propose N24 Billion and N7 Billion respectively, but dem no get approval," according to wetin tori pipo Premium Times say im tok.
For di 9 March govnorship election wey happun for Lagos, wey be Nigeria commercial capital, Agbaje lose to APC candidate Babajide Sanwo-Olu.
Wia dis foto come from, Instagram Wetin we call dis foto, Di couple don announce say dem wan divorce 5.
Kenyan pipo and Nigerians don go social media dey para sake of say dem pick Kenyan Actress, Lupita Nyong'o to act as Nigerian for di 10-episode film of 'Americanah'.
"If Dasuki do dis one, e go make pipo qweshion di integrity of di court and if dem give Dasuki fair trial."
Ekeh say di one wey David West change im plea no make any difference because under di law im dey innocent until di court prove say im dey guilty.
E wan make estimated billing make e be criminal offence and any official wey cut light on top say dem neva even give pesin meter go face time for prison.
Cameroon separatists claim say deh shoot Camair-co plane Di airport later publish di list of 60 pipo wey survive wey dem dey treat for hospitals.
Di crew chop some of di blame for di accident plus bad weather.
Wetin we call dis foto, Many people wey don register neva still go collect dia voter cards since 2011 Mrs Okafor say di PVCs wey dem neva collect na from the 2011, 2014, and 2016 voter registration wey di commission do.
pic.twitter.com/GxCkVMFSdV— Official PDP Nigeria (@OfficialPDPNig) September 23, 2018 End of Twitter post, 2 Na for social media, PDP cari dis tori keep.
Some of dis traditions na out of respect for di opponent and di mindset at di end of di day, football na just game.
Owuro also get show wey im dey do wey be "The Johnsons."
#NigeriaDecides2019 pic.twitter.com/awgg6OC40j— #WatchingTheVote (@YIAGA) February 27, 2019 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 YIAGA AFRICA #WatchingTheVote Statement on the 2019 Presidential Election Results #NigeriaDecides2019 @inecnigeria @thecableng @PremiumTimesng pic.twitter.com/96KM7S2WF3— #WatchingTheV...
Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram Today been having pressure calls,well it is true that the African No 1 Legendary ICON has gone to be with the LORD his Maker, Let celebrate him ,his achievements and his family,what ever decisions made by his immediate family will be notify.
Another thing we de for inside dis tori Video, 'I just dey happy...' Simi don win for AFRIMA13th November 2017 Priyanka Chopra: Bollywood actress wedding cloth to Nick Jonas long like say tomorrow no dey5th December 2018 Video, Nigerian Cinderella: How bread seller turn celebrity16th August 2017 Michael Jackson make $7...
One of di suspects wey follow BBC tok outside di court say: "We dey innocent and God go help us fight.
One tori person inside Ekok town wey dey south-west region see bags of cocoa beans wey dem pack put inside pick-up trucks and cars with registration number of Nigeria Cross River State.
Onyi add say no be true say dem no dey give light to Bayelsa State but as dem get power from di national grid na im dem dey distribute to di four states apart from Bayelsa wey dem dey also serve - Rivers, Akwa Ibom and Cross River States.
Video producer: Mo Allie Another thing we de for inside dis tori Confederation of African Football: Dem arrest President Ahmad for France6th June 2019 BBC Innovators: Di woman wey dey solve child marriage wit football9th August 2018 Cameroon football: 24 clubs dey inside union bad books19th February 2019 Number 12: Gha...
Ronny Jackson talk dis one for statement, after military doctors dem examine di 71-year-old bodi for three-hours, dem say e "go very very well."
Nigeria Army don deny claim say dem sacrifice hundreds of soldiers for northeast
But na only one of dem go waka comot from di house wit 85 million naira.
Meanwhile, inside statement wey Ekweremadu special adviser release, talk say di senator say im declare all im assets give Code of Conduct Bureau.
Wen im first go see doctor, dem tell am say, im get choice to use operation change im gender.
Dis na from recommendation of WHO and wetin oda kontries all over di world sef don dey do.
Wia dis foto come from, Huisgenoot/Noncedo Mathibela Wetin we call dis foto, Celeste Nurse (left) and her second-born child, Cassidy Even though Celeste and Morne Nurse bin get three more pikin dem bin no stop to dey find dia fist daughter, dey even dey celebrate dia birthday even afta den divorce.
If you go need to touch dem, make you protect yourself, by say you wash your hand.
"Na dat day my uncle wey be Boko Haram member come tell me say make I stand up follow am, I don become im property and na from dat day e begin rape me."
Dem dey reply wetin army talk for one statement wey dem release say dem hand over Dapchi formally to police before dem comot di town go secure other area dem.
APC postpone Bayelsa governorship primaries, set new September date 31 August 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Di 2019 Bayelsa Governorship Primaries of di All Progressives Congress wey suppose hold on Saturday 31 August don get new dates.
Hajia Fati who dey sell paraphernalia for di party headquarters front, slap di female journalist den punch am for en mouth top as she dey take pictures for en report.
"E mean say e if e no happun in three, e fit be six, if e no happun in six e no fit pass 10."
Bandits for Nigeria north-west different from killer herdsmen - Police Jaguda pipo don carry gbege go Buhari dormot Di tori be say di patrol team of di 1 Division Nigerian Army wey station for Super Camp Kuyello, for di exercise HARBIN KUNAMA 111 exchange gun fire with di jaguda pipo, kill one of dem to recover di farm...
My hope be say goment go wipe out Boko Haram for good."
YouGov, wey gada 1,254 US adults, no explore why millennials dey feel so lonely.
Skip Twitter post, 2 Content is not availableView content on TwitterDe external site no concern BBC.
IOM - 'We no say black market for organ harvest boku for Middle East' - IOM Dooshima Abu , Abuja 8 April 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dem don ban commercial trading of organs for some kontris No news dey spread fast fast like fake news.
Di World Health Organization (WHO) dey concerned and don tok say na one of di 10 threats to global health for 2019.
Justin Bieber say e start to dey use drugs at di age of 13
Wia dis foto come from, DESMOND KWANDE/Getty Images Wetin we call dis foto, For 2017 health workers for Zimbabwe protest poor health care system for di country One of di people wey no gree with WHO decision na Zimbabwe human rights lawyer Doug Coltart, im ask on top Twitter how WHO feel say dem go get ''Goodwill Ambass...
Di old timers get too many wahala.
Today matches Group A Benfica vs. CSKA Man Utd vs. Basel Group B Celtic vs. PSG Bayern vs. Anderlecht Di groups Group A: FC Basel, Benfica, CSKA Moscow, Manchester United Group B: Anderlecht, Bayern, Celtic, PSG G roup C: Atletico Madrid, Chelsea, Qarabag, Roma Group D: Barcelona, Juventus, Olympiacos, Sporting Group E...
Another thing we de for inside dis tori Shun dey rent houses to "illegal migrants" - Ghana Immigration Service to landlords18th February 2019 SWAT squad wey storm Ayawaso West Wuogon wear mask so mosquitoes no go chop dem - DSP Azugu19th February 2019 One person confirmed dead for Ghana after gunmen attack NDC Ashanti ...
Im bin say police handcuff di suspected kidnapper but im "rescuers" destroy di handcuffs and release am.
"Today, he now come back as democrat and wan make you vote am.
Like in di case of Nigeria and thousands for China - wia di disease bin start from.
Im tell say, "I feel bad.
See how thief dem fit steal your car quick-quick!
For am, "no sane society go tolerate or allow any human being to walk naked on di street or perform any indecent act.
Many are held for longer periods sometimes up to ten months.
"As I dey try hold on to sometin na im di water cari her go.
First na murder rates wey no include by accident killi-killi.
Skip Twitter post, 3 JUST IN: statement from African Union mission to the USA re: President Trump's 'shithole' comments, the mission 'demand retraction and an apology to Africans around the world' pic.twitter.com/G1tMSybuSa— Samira Sawlani (@samirasawlani) January 12, 2018 End of Twitter post, 3 Oga Trump bin say, even...
Aside from di effect on di environment, di illegal petrol products dem fit damage moto and generator if you no know use am, e fit even cause serious fire.
Hawkins wey be American Grammy-winning singer become popular after 1969 when im release im hit song: 'Oh Happy Day' Skip Twitter post, 1 All gratitude to this man, to Reverend King, & all good revolutionary souls on this most important day.
Anoda tori for Bamenda na say deh kidnap wife and daughter for executive secretary for teacher's union.
Na award wey di Queen dey give to pipo wey don do well for arts, sciences and pipo wey dey do charitable works.
"We just dey think how she beg for her life; she don die in a painful way," her elder sister Nozipho Ntelele talk as she dey wipe tears comot eye.
Dr Isah Shaedouw Baka, na consultant psychiatrist, say, pipo wey wan take dia life na pipo wey dey disappointed wit dem sef, dem dey depressed, or too excited - dem dey both sides of di scale ."
Clarence Seedorf don land Cameroon to start work as Indomitable Lions coach For 2008, Argentina appoint am to become dia coach.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin be di new sim card policy?
Di Bridge suppose enter inside cinema from December 8.
Meanwhile number four video don comot wey dey show wia Govnor Ganduje dey collect dollar.
"I wan make special appeal to my supporters make dem no too make mouth or yeye di opposition.
Oya, compare ya money with senator own.
Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 The rest of di world dey mourn plus Kofi Annan en family after en death at age 80, but so far di family no announce funeral arrangements yet.
E no get serious injury only small wound for head but nobodi ansa im mama for hours afta di accident.
The rest of the negotiating team was in Abj making sure the prisoners were on a plane before my arrival...— Ahmad Salkida (@ContactSalkida) April 14, 2018 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 8/ On arrival in Damaturu, the military commander there was not briefed about my work.
Organizers of di reality show dey tier rubber di season 5 of Big Brother Naija on Sunday 19th July around 19:00 West Africa Time but Coronavirus pandemic don make some ogbonge change dey for di 2020 edition.
But even more importantly, I am very much aware of all the issues at stake, and doing my best to ensure that justice is done and the security of lives and property guaranteed.— Muhammadu Buhari (@MBuhari) February 8, 2018 End of Twitter post, 3 "People suppose know say I dey work" - Buhari Buhari don fall di hand of Ni...
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Assisat Oshoala na Nigerian striker Although African teams no too get correct record for dis competition but dem get some dangerous players like Assisat Oshala wey play for Barcelona and score against Lyon for di Women's Champions League final wey go lead di ...
We remember how you ask di govnors for public, "how una dey sleep for night wen una never pay salary?"
Di first baby wey dem born with dead woman womb
For e twitter Chris Anu, Communication Secretary for Southern Cameroons say deh soldiers torture teacher for class na for point finger for restorationists and say dey also kidnap nine pikin dem.
Dat one help me well-well," she say.
Togo President want release 45 out of 92 detainees after political talks 20 February 2018 Wia dis foto come from, MATTEO FRASCHINI KOFFI Wetin we call dis foto, People wey dey do I-no-go-gree waka for Togo last year September Togo President Faure Gnassingbe sign for di release of 45 out of ninety-two 92 detainees for d...
And make we dey encourage women wey dey abusive relationship make dem follow their leg dialogue o.
How to wake your pikin for morning Dog rescue pikin wey dem bury alive for field Miché say, "I go call am, "Hey, baby girl" and she go call me "Hey, big sis" and sometimes I go help her with her air or lip gloss."
1 April 2020 Drinking alcohol no dey prevent or even kill di coronavirus.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, If tok anytin, try make you explain why you tok am Dis one mean say sometimes you go need to explain more before dem go understand am.
Another thing we de for inside dis tori Catholic church suspend priest wey dey rap during sermons25th June 2018 Goment wan block internet porn site26th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic w...
Dis kill-kill dey happen almost one week after di Chairperson of Jos North Local Government Area, Sarah Bali bring indigenes and Fulani people together to settle things wey dem no dey see eye to eye on top.
Baba is a Gospel that the corrupt must accept, sooner or later .
Dis no be di first time wey di goment go close down di bridge sake of repair work.
Cameroon protest: Maurice Kamto ‘President Biya must go peaceful march’ and weti we know about di D-Day
Meanwhile, Iran supreme leader don also tok say Iran no go do war with US.
Pressure from trying to push could rupture your previous scar.
Another thing we de for inside dis tori Kim Kardashian divorce Kanye West?
I know when im go catch Fury but I feel say im go catch am."
Aminu Tambuwal di govnor for Sokoto State just port from APC enta PDP only two months ago but all along na very close friend of Nyesom Wike, di govnor of Rivers State southern Nigeria wey dey host di convention.
Oda option na to comot di two big political party to join oda party dem, as Lawal dey confident say tins go dey different for di upcoming 2019 general elections.
''Since I be pickin, na di time I don know say I no go get royal title when I marry," na wetin she talk.