text stringlengths 21 14k |
|---|
she say she feel beta afta she drink water. |
Another thing we de for inside dis tori Trump: Why Nigerian pikin wey dem born for US no go get American citizenship30th October 2018 Tanzania don ban Nigeria from 'visa on arrival9th October 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate m... |
Wetin we call dis foto, Hajiya Jamila and Garba Dan-Ja Wase don marry since seven years witout any luck of pikin Di husband and wife say dem go born pikin until dis time wen dem say baba God bless dem wit one set of five children. |
Lawmakers approve di budget for May send am give Buhari six months afta di president bin submit di spend moni plan for December 2017. |
'Student stab teacher to death inside school for Cameroon' HRW report accuse Cameroon goment, separatist forces of rights abuses Wetin we call dis foto, Teke Elvis na civil society advocate wey don dey work wit students for Centre region of Cameroon for some time Solution to knife attacks for secondary schools inside Y... |
Just like e happun for Bayelsa State, dis na di oda times wey Supreme Court judgement don change governorship election outcome for Nigeria. |
For early 2019, she collect rank of major-general. |
e no go tey before Arsenal fans happy on top announcement say dem finally sign di striker. |
If dem combine di GDP of di 53 kontris e go be $10tn (£7tn). |
2019 Election: Amina Zakari new post for INEC provoke Nigeria opposition |
Another thing we de for inside dis tori Joy Nunieh NDDC probe, Godswill Akpabio and Police house arrest plus Ezenwo Nyesom Wike rescue as Govnor of Rivers State - See how far her mata don waka17th July 2020 Hawa Koomson: Ghana parliament member and minister in gunshot shooting at voting registration centre for Awutu Se... |
World Cup 2018: Select your best ever African 11 players for World Cup 9 June 2018 Na five kontris Africa dey cari go di 2018 World Cup for Russia. |
''If na school mata, unto say l win dis writing competition, Lancaster University for UK nack me scholarship to study Masters for Creative Writing'' according to Asiyanbi. |
ria: Robbers don kill nine people for Kaduna State 1 February 2018 Wia dis foto come from, facebook Wetin we call dis foto, Governor of Kaduna State Nasir Elrufai Nine persons don die and seventeen odas injure as robbers attack Kabulu village for Birnin-Gwari local government area of Kaduna State, north-west Nigeria. |
According to Laycon, im say, Erica bin try kiss am for di party and she dey tok things like she dey try avoid Kiddwaya because she dey drunk and she no wan do things wey she go regret for live TV. |
Skip Twitter post, 1 FG Debunks Abuja Explosion Report, Blames Desperate Opposition - https://t.co/ksxUWBk30k pic.twitter.com/Bi4Q4MzlLo— Fed Min of Info & Cu (@FMICNigeria) September 7, 2019 End of Twitter post, 1 Oga Mohammed also accuse opposition say dem use koni way ontop one old video to make am look like say im ... |
Another thing we de for inside dis tori #OLIC4: Wetin people dey talk on top Olamide concert?18th December 2017 Video, Nigeria: See as prisoners jollificate for concert16th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovator... |
Another thing we de for inside dis tori Kano rice company workers wey dem lock and 'force' to work for months narrate dia experience25th June 2020 D'banj: Fall in Love singer 'rape accuse' from Seyitan Babatayo - Simple tori of evritin you need to know24th June 2020 Gist Nigeria: BBC and Channels TV launch first collab... |
Skip YouTube post, 1 Wetin we call dis Video, Warning: Third party content may contain adverts End of YouTube post, 1 Dis na how wey many pipo, young and old, home and abroad, dey tok of di kain good heart wey Ibidunni Ighodalo get. |
pic.twitter.com/7pgdRM90Na— Kensington Palace (@KensingtonRoyal) December 15, 2017 End of Twitter post, 1 Di Royal Family of UK go pay for di wedding, including di service, music, flowers and reception. |
E be like na Yale dis 17-year-old Nigerian wan go out of 19 Uni wey give am admission |
Another thing we de for inside dis tori Image gallery, Lagos Fashion and Design Week 2017 don start25th October 2017 0:55 Video, Three things from Day 3 for Lagos fashion and design week 2017, Duration 0,5528th October 2017 0:58 Video, Natural hair on fleek!, Duration 0,5823rd November 2017 De one we dem don look 2:22 ... |
But dis statement no sweet di belle of plenti Nigerians at all. |
E be 'barbaric,' sey dem go pick up journalist dem manhandle am like dis for Ghana, NDC tok on Tuesday for press statement wey dem release. |
Cameroon identify number four coronavirus case for airport Coronavirus: Cameroon di check 179 contacts for Frenchman and e kombi One member of Parliament, Cabral Libii don say make president for National Assembly Cavaye Yeguie Jibril weh e komot France for March 14 no kam contaminate odas. |
Im arrive for Philippines with one Chinese woman wey also test positive for di virus, na wetin dem add put. |
Di Royal Canadian Mounted Police (RCMP) tok on Saturday say dem dey work with di FBI to investigate di "suspicious letter sent to di White House". |
'Di attack na imaginary one' Wetin we call dis foto, Pipo for Lagos dey do vigilante for dia streets on top security mata However, di tok tok person for Ogun State Police Command, Abimbola Oyeyemi, tok say plenty of di call wey dem receive na just say pipo dey fear say thief dey come. |
Nigeria don reduce visa fee for Americans America sama Nigeria new visa fee as do-me-I-do-you On Tuesday, August 27, US bin increase visa fee for Nigerians to do Nigerians back for di fee wey Nigerian goment dey collect from American citizens. |
Another thing we de for inside dis tori 1:58 Video, 2019 Elections: Rotimi Amaechi say make I no run to be govnor, me I say I go run - Senator Magnus Abe, Duration 1,5826th November 2018 0:55 Video, Pesin don cut corner somewia wey make building collapse for Port Harcourt - Engr. |
Mummy @funkejenifaakindele Ope ni fun Oluwa! |
A working group has been set up with the participation of leagues and club representatives to examine calendar solutions that would allow for the completion of the current season... Full statement: — UEFA (@UEFA) March 17, 2020 End of Twitter post, 1 Di tournament bin suppose happun from 12 June-12 July dis year for 12... |
See wetin doctors say dis disease fit do for bodi - Tick: Justin Bieber say e get Lyme disease - See wetin doctors say dis disease fit do for bodi 9 January 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Bieber tok say e hope di right treatment go help am recover Canadian pop singer Justin Bieber on ... |
omedy Wildlife Photography Awards 2018: Squirrel wey shock and oda funny foto dem dis year 22 November 2018 One foto of squirrel wey shock don win di overall prize for dis year Comedy Wildlife Photography Awards. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Roma comot Barcelona for quarter-finals Roma fit shock Liverpool Roma don show say dem fit match di big boys for di competition. |
WhatsApp aka Whazzap dey, Zoom dey, make we all dey see each odar for phone even if we nor see each oda Coro coro stand. |
For goment side, targeted killings dey, arrest and detention, pipo dem no get support from lawyers and deh di burn and steal for villages, Ambassador add. |
Den eat dis food12th January 2019 6 food wey you dey chop wey fit give you cancer7th August 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?37 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hour... |
Another thing we de for inside dis tori White House don get new Communications Director13th September 2017 Zimbabwe: 50 people don apply for hangman job19th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn p... |
As dem dey struggle, di man strangle di lion with im hand come kill am, according to di officials. |
How pipo react to im election campaign Skip Twitter post, 1 dude needs serious help, please get it kanye https://t.co/HwO01xazQU— Matt Watson (@matthwatson) July 20, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 idk why ppl still misinterpret kanye after this has been explained for 7 years; the point hes making is t... |
Wia dis foto come from, COACHELLA Di Coachella pipo announce King Sunny Ade as part of di lineup for 2017 when dem announce Beyonce as headliner. |
When I asked Seyitan she said it was all a misunderstanding. |
Dis dey come just few hours afta, dem escort one top expert on Ukraine, Lt Col Alexander Vindman, comot from White House. |
For inside statement wey di Nigerian Civil Aviation Authority (NCAA) release, apart from di five selected airports, all odas go remain closed for now. |
Di speaker for just advise us make we no use am for di sake of diplomacy." |
Kah Walla: I dey under illegal house arrest as 30 policemen surround my house 21 October 2018 Wia dis foto come from, Kah Wall Wetin we call dis foto, Kah Walla say maybe goment tink say na her party organise march about constitutional court decision on presidential election Kah Walla wey be political leader for Camero... |
"Where plenti school pikin dem dey, once den taste am, na so dem go dey worry you for more," na so Junaid Hassan talk. |
Things don serious sotay some West African countries don recall dia ambassadors to Libya over di tori. |
Lassa Fever don show for Ghana Lassa fever treatment dey free - Nigeria government Dr. Ihekweazu say at least one pesin don die for Edo, Ondo, Bauchi, Nasarawa Ebonyi, Plateau and Taraba states sake of Lassa Fever. |
Basket mouth tok say dis time make youths shine dia eye well well say no, because di power dey dia hand wit dia permanent voter card. |
Di awards go also get video for good category, wey go feature songs about di Black Lives Matter movement, like HER's I Can't Breathe, Anderson .Paak's Lockdown and Lil Baby's The Bigger Picture. |
Aside from dat, Ehanire say dem also get on record at least 258 confam cases across 19 states for di kontri. |
"Even sef, e dey difficult to find di match for television. |
Earlier last week West bin post one divorce message for Twitter, wey im later delete but now e don return to di social media platform to say sorry to im wife. |
Im add say, "for categories like Next Rated, na di list of songs dey make artiste to dey nominated, so if di songs no fit moral code, di artiste no go dey nominated." |
Another thing we de for inside dis tori Video, "Na win we come win" - George Weah20th January 2018 Liberia: Na George Weah and Joseph Boakai go contest run-off presidential election16th October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informat... |
Dem dey get package wey dem dey give di corpers, dat one mean say corpers wey dey serve for election year dey make extra moni. |
Verdict: Na true say in recent months, di economic situation don worse. |
Den de school no bi gree for comment and na afta weh governor komot press release say deh don punish de army. |
Wia dis foto come from, Nguher Zaki Wetin we call dis foto, Ondo State governor, Oluwarotimi Akeredolu Di official photographer to Nigeria Vice President, Yemi Osinbajo na one woman wey get very strong spirit and her name na Novo Isioro. |
Another thing we de for inside dis tori North Korea: Nine West African countries fit suffer if...6th September 2017 Nuclear test: North Korea dey provoke - Trump3rd September 2017 North Korea nuclear test: South Korea don fire their own4th September 2017 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos"... |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Abuja city afta clash from Shiite Muslims and Police According informate wey Police bin release earlier in di day, di clash happun for di Central Business District (CBD) and Three Arms Zone for Abuja and dem warn citizens to avoid di areas. |
He did it again Let us see the wall Kayode Nengi to Ozo#BBNaijia2020 #Ozone #BBNaijaLockdown #bbnaija2020lockdown #bbnaija2020 #BBNaijaLocdown2020 #BBNaija #BBNajia #BBNaijia #bbnaijalockdown2020— Bbnaija2020lockdown (@Bbnaija2020loc1) August 26, 2020 End of Twitter post, 11 Wetin we know about Ozo and Nengi relationsh... |
Alix Fox: Di ansa depend on why you no bin dey use condom. |
Another thing we de for inside dis tori Serena fined $17,000: Organisers for US Open fine am for three offence9th September 2018 US Open: Why Serena dey always vex for di tournament9th September 2018 Why Serena Williams no wan do birthday party for her pikin29th August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate ef... |
Ahmed 'Al Pacino' Mohammed make am hat trick afta im become di first Nigerian to win back to back accolade for di men's 600cc category while Argotio 'Argo' Raak na im gbab di 1000cc crown. |
Recently 239 scientists from 32 kontris publish open letter to WHO so as for dem to torchlight airborne transmission wey dem say dey possible. |
Anglophone crisis: military court don give Mancho Bibixy, odas 10-15 years for prison Leocadia Bongben , Cameroon 26 May 2018 Wetin we call dis foto, Mancho Bibixy before e arrest Military court for Cameroon capital city Yaoundé don sentence, Mancho Bibixy alias BBC, Coffin Revolution Man weh e enta for coffin for tok ... |
According to di law, no more destroying of property, shooting gun, hailing, blocking road plus street wen dem dey do burial ceremony. |
Story by: Ogechi Obidiebube De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators w... |
Dis no be di first time robbers dey attack bank in dis manner. |
For you to use dis five Nigerian airports you must obey dis new rules Lagos don reverse dia decision to open places of worship - Dis na why Cameroon identify number four coronavirus case for airport Dem add say dem no go approve di resumption of flights until di aviation authority confam say dem go fit restart flight o... |
Oga Piers Morgan e replied: Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Na im reply force 25 year old Arian Grande to provoke enta di mata wen she tweet say: "Ellen na correct & kind human being.. |
I ask some people to search for dem but find out say dem don die." |
Oshoala be play for Nigeria U-20. |
For June, police bin arrest one suspected kidnapper- Chukwudumeme Onwuamadike- wey dem dey call Evans and im plead for court say im dey guilty of conspiracy and kidnapping. |
TALK MAKE WE ANSA Press am make we yarn < Waka go candidate list Check say e correct We wan make sure say we give correct info based on facts of wetin politicians dey claim by using data wey dey public. |
But Ramaphosa say at di time wen dem donate di money, im pikin tell am say di money na for norma-norma business wey im [Andile Ramaphosa] do for di pesin wey pay am. |
President Buhari go US with Governors of Zamfara, Ebonyi, Ondo states and some ministers but dem no talk who dey follow am go London. |
Rally at the Yaounde Amadou Ahidjo stadium, sunday 30th september 2018 at 1pm.#Its_possible_together #Ensemble_cest_possible pic.twitter.com/virXDCpNls— Maurice KAMTO Officiel (@KamtoOfficiel) September 30, 2018 End of Twitter post, 5 Even though Serge Espoir Matomba get plati followers for Facebook, with Cabral Libii,... |
Mr Olympia na international competition for body builders Another thing we de for inside dis tori Ghanaians no need travel for erectile dysfunction treatment14th September 2017 UK girl donate organs to eight people8th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass I... |
Sinaga, originally from Indonesia, na pesin wey like book. |
Another thing we de for inside dis tori Abacha: Nigeria go collect $321m from Switzerland26th October 2017 Anoda $500m Abacha tiff moni go soon land Nigeria14th June 2018 Video, Abacha: See how di former strongman run tins for Nigeria8th June 2018 Nigeria goment go begin share money Abacha tiff for July30th June 2018 A... |
Di sisters mama wey bin also suffer beating and abuse for Khachaturyan hand before, bin go police for help some years back. |
Government - Ghana: Cocoa farmer dia money go reduce - Government 18 January 2018 Wia dis foto come from, Eti-Oni centre Wetin we call dis foto, Eti-Oni for Osun state, Nigeria na di first place wey dem plant cocoa for Nigeria before dem spread am Ghana dey plan to reduce di money dem dey pay di country cocoa farmers, ... |
One cameraman for America don happy say e don set up im camera as dem wan scatter one building - di Georgia Dome, but one bus driver carry another thing for mind. |
#ImmigrantsAreHumansToo #Empathy pic.twitter.com/T8aFds6IMx— Dudishe (@MDudishe) May 28, 2018 End of Twitter post, 1 President Emmanuel Macron don invite Gassama to di Elysee Palace on Monday to thank am personally. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Meet Toni Kan di guy wey write Hints Magazine14th April 2018 Queen Amina of Zazzau: Di first powerful Nigerian woman13th April 2018 Chimamanda Ngozi Adichie don break internet again8th June 2018 Patoranking name new album after im daughter22nd May 2019 Rema - Dumebi Music ... |
Dis na di number three attack wey don dey happen for di area wey Boko Haram get strong hand. |
2019 world most expensive, cheapest cities: Paris top list 19 March 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Aerial view of Tokyo and dia Tower 2019 list of di most expensive cities for di world don come out and na three cities; Paris, Hong Kong and Singapore na im tanda for di number one spot ... |
But, World Bank see say di 2012 numbers no reach at all because Nigeria bin calculate per 6 pipo for one house, but international average na 4.6 pipo to one house. |
"I dey here to work hard, bring further success to di club and I just dey ginger to get start." |
Dem bin just open di brigade like 2 months ago to stop di movement of Boko Haram from Sambisa to Chad." |
"My rams plenty so I no fit pack dem go house, so I employ security wey dey come at night, to help me watch dem before I return in do morning." |
End of Facebook post, 1 BBC go do ten govnorship debates across Nigeria As Nigeria dey get ready to do general election for dis 2019, BBC Africa language services go host ten govnorship debates for Igbo, Hausa, Pidgin and Yoruba from January 10. |
Police don cover di areas wey di bomb attacks bin happun. |
But as im dey popular dey go, na so-so palava dey follow am left, right and centre. |
End of Facebook post, 8 Another thing we de for inside dis tori We go ban shisha by mid-year - Ghana Health Service12th March 2018 Ghana: Wetin you suppose know about swine flu8th December 2017 Ghana: No money, no hospital evidence for rape victim8th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ug... |
Another thing we de for inside dis tori Video, Abuja community wia pikin dem dey die sake of no beta hospital22nd August 2019 Di village for Niger state wia pipo di suffer attack sake of no security6th November 2019 Video, Ruga village for Abuja wia small pikin dem dey get eye palava23rd October 2018 Olusegun Runsewe s... |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.