text stringlengths 21 14k |
|---|
Kano State goment go carri lesbian couple wey dey plan wedding go court 'To do kerewa inside your car no be crime for Nigeria' The court trial wey suppose start on January 11th no hold as di state decide say dem no wan make eye too much for Post Office Road Sharia Court na why dem do di trial secretly. |
I wan make dem hear dia voice. |
Fulani herdsmen: 'Troway farm settlement plan inside dustbin' |
?hahaha Field Marshal I hail you great general you deserve to be king of lebialem let those sellout chiefs go and rule in la republic Paul biya send them to vomeka.— Miramira (@Mirabellentoh) October 15, 2019 End of Twitter post, 2 Na so de fons dem di vex as separatists claim say deh di sponsor dem, deh say de separat... |
Kano State youths say police no gree dem protest about dia govnor video Why Kano State Assembly stop Govnor Ganduje 'Gandollar' investigation "Mr man, you know say na film industry I dey and if I like now I fit create like ten different versions of you on video so these days notin wey no fit happen." |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Civil War: Abonnema for Rivers state dey mark 50 years freedom from Biafra24th June 2018 Rivers: How suspect escape for police station22nd August 2017 Man kill im four pikin plus imsef for Rivers State11th December 2018 ‘Federal Gofment, investigate Rivers State Judiciary... |
Many staff members work through di night inside hot conditions wey affect many physically. |
Another thing we de for inside dis tori Nollywood: Five people wey become star from pickin7th December 2017 Video, My landlord buy visitors' book for me - Single woman and rent palava14th August 2018 Harvey Weinstein: Dis kain sexual harassment dey Nollywood?18th October 2017 "My landlord buy visitors' book for me" - S... |
Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI Wetin we call dis foto, NEMA dey happy say states don come carry dia people from di evacuation centres Another thing we de for inside dis tori 1:25 Video, "Dem sell me three times for Libya", Duration 1,251st December 2017 Nigeria: 242 Nigerians don land from Libya29th November ... |
Chinese company start dey sell dancing pallbearer dolls or like $50 dollars den tins. |
Instagram wan begin 'hide' number of likes your post get 1 May 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Mark Zuckerberg don reveal di different-different changes wey im company wan do for dia social platforms, wey include Facebook, Instagram and Whatsapp. |
She explain say dis policy go take effect with immediate effect when NDC win power. |
E den shoot some policemen wey dey jog dey go jejeli. |
But Everton no shine eye wen dem sell. |
Dis dey come as authorities for Sokoto State confam on Monday say gunmen kill at least 25 pipo for different attacks on many villages wey also land many pipo for hospital. |
BBNaija: Erica and Kidd 'ship' for Big Brother Naija show dey make fans heart cut |
Another thing we de for inside dis tori Anoda Cameroon army killing video dey boil social media9th August 2018 Cameroon army killing: Next year case for seven 'killer' soldiers go komot for open court16th December 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:... |
#WorldCup Tori be say im go release new song on Friday to take welcome di competition wey go begin next month. |
David Mabumba video: Zambian education minister viral sex video make am chop sack from President Edgar Lungu |
All Progressives Congress: Why 9 govnors do meeting with Buhari 5 October 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Nine Nigerian govnors don do emergency meeting wit President Muhammadu Buhari on top primaries wey ruling All Progressives Congress, APC, do for different states. |
Wia dis foto come from, facebook.com/mikko.paasi.3 Wetin we call dis foto, Foto for Facebook. |
Another thing we de for inside dis tori Lauretta Onochie: Top ten tweets from presido Buhari social media assistant12th April 2018 Nigerian elections 2019: Di spread of fake news20th February 2019 Lauretta Onochie: President Buhari aide use fake foto to shame Atiku and PDP4th December 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol ... |
Skip Twitter post, 1 Teething- aka the devil - is so hard. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, I dey run for president to destroy old system - Oby Ezekwesili She don promise to reform goment corporations like di Nigerian National Petroleum Corporation (NNPC) and ginger di private sector to create jobs. |
Di club former record for highest money wey dem spend na di $78m wey dem take buy Kevin de Bruyne for 2015. |
Train don get accident for Lagos |
Another thing we de for inside dis tori Image gallery, In pictures: Britain marks Remembrance Sunday12th November 2017 Remembrance Sunday services held across Scotland12th November 2017 Bell ringers to mark 100 years since the end of First World War12th November 2017 Armistice Day: Two minutes' silence marks remembranc... |
Di Ghana Health Service (GHS) talk say dem wan join hand with di Ministry of Health for country make dem cancel di two cigar dem. |
Di date wey Rema post for im Instagram stories, first start wit romantic lunch for one restaurant for Lagos wia two of dem siddon to know eachoda more. |
"I still dey under contract for anoda year, so we go see wetin we go decide togeda. |
All di case na from Kukawa area. |
Federal High Court for Abuja Nigeria don order di arrest of di leader of di Indigenous People of Biafra, Nnamdi Kanu on top accuse of treasonable felony Justice Binta Nyako say di trial of Kanu wey don fail to appear for court since April 25, 2017 without any explanation go begin even if im dey absent. |
Beauclaire Mbanya Junior win de Davis Foundation projects for peace for give psycho-social and economic support for woman dem weh deh run from Anglophone regions wit support from NGO Local Youth Corner. |
Another thing we de for inside dis tori Dino Melaye: For di third day now, police still tanda di domot of di Nigerian senator dey wait am30th December 2018 Dino Melaye: Police get right to break into anybodi house - Femi Falana2nd January 2019 Dino Melaye vs Federal Government court case na March 112th February 2018 Di... |
In this regard we are very grateful for what the Chinese are doing to support us, in financial and technical ways.— Muhammadu Buhari (@MBuhari) January 23, 2018 End of Twitter post, 1 Security na one of di main things wey Buhari say dey im mind. |
Another thing we de for inside dis tori WAEC timetable for 2020 August West African Examinations Council assessment don show5th August 2020 Nigerian schools resumption: As Waec dey begin 17 August see how Nigerian states dey prepare to reopen schools dis week4th August 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest sa... |
E get one saying wey people dey talk wey be, "the more wey you dey go higher for life, the less friends you go get." |
"I drink poison when I see say I don blind" Dooshima Abu , Abuja 11 March 2018 Wetin we call dis foto, Godstime Onyebulam na im be dey oga of Association of Physically Challenged Applicants Since Godstime Onyebulam finish University come do masters degree eight years ago, e never fit get job. |
Ghana Armed Forces reject intimidation accusations Ghana Armed Forces reject claims say dema military deployment dey target some ethnic groups for de border towns across Ghana. |
Nigeria: Why Senate wan investigate excess bank charges |
Serap bin shook mouth make Bayelsa State goment drop life pension for lawmakers, and e be like say dat one work as las las di govnor no gree sign di law. |
Apart from one of im wives and some of im pikins, no visitors don dey allowed to see am, our tori pesin report on Wednesday evening. |
According to one Pizza Hut Nigeria tok-tok pesin, all dia restaurants for Nigeria dey function. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Simon Mann from Britain (second man from left), di leader of di 70 soldiers dem arrest for Harare airport Dia plan? |
Di counting go happen from around 10am Nigeria time. |
Year one students don already resume dem go soon announce date wen returning students go resume and dem must always wear face mask and use sanitizer. |
Drake Sports Curse: Times wen pipo blame foto wit di musician for di failure of sport stars |
She dey good, but all of a sudden dem kill her. |
ria Elections 2019: INEC don reopen political campaigns for 23 February vote 18 February 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Independent National Electoral Commission (INEC) on Monday tell political parties for Nigeria say dem fit continue with political campaigns. |
Skip Twitter post, 2 Fulfilled my civic duty at the Government Bilingual Primary School Bastos this afternoon.#237Vote#Biya2018#PaulBiya#Cameroon pic.twitter.com/EF1h4DbUW7— President Paul BIYA (@PR_Paul_BIYA) October 7, 2018 End of Twitter post, 2 On Sunday 7 October, Cameroonians dem begin go file out on Sunday morni... |
Another thing we de for inside dis tori Pogba penalty miss and how social media, club don react20th August 2019 Liverpool v Arsenal: Reds take Gunners drink garri for 3-1 win24th August 2019 Sancho, Mbappe and Rashford: who dey earn more?25th August 2019 Man United vs Chelsea: Red Devils hammer Blues 4-0 for Lampard fi... |
"Akpabio bin write me to put list of projects from di refugee commission inside di NDDC budget." |
Law Enforcement and First Responders, together with the FBI, are on scene. |
Another thing we de for inside dis tori Anglophone crisis: Gunmen don free principal and two students deh bin kidnap on Monday4th September 2018 Cameroon Anglophone regions: Why schools dem no fit start effectively3rd September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass I... |
Seven candidates progress go di next round of voting next week. |
Kevin Spacey: Netflix go cancel House of Cards ontop sex wahala 31 October 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Kevin Spacey say na drink fit cause am Netflix don cancel House of Cards, one day after di lead actor, Kevin Spacey carry accusation say e sexually harass one small boy. |
Di family lawyer, Ifeanyi Mamah say e no make sense as police now don become lab scientist to know weda substance be cocaine or not. |
As e be, Michael Job na actor wey dey work for one Christian amusement park for America, and im also be evangelist. |
rian Air Force - 'Amnesty International wan embarrass us' - Nigerian Air Force 30 January 2018 Wia dis foto come from, ISSOUF SANOGO/AFP/Getty Nigerian Air Force (NAF) don deny Amnesty International report say dem commit human right abuse for Numan, Adamawa State north east Nigeria. |
E also be one of di host for EbonyLife Men's Corner and Channels TV, Rubbin Minds among plenti event. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Army wan use Operation Crocodile Smile III deal wit jaguda pipo for oil producing states3rd November 2018 Trump video dey make Nigeria army defend why dem shoot protesters2nd November 2018 Shiite: How dem take different from odas inside Islam1st November 2018 Top Tori FG ... |
Na for Norway di process to consider candidates and to award di Nobel Peace Prize dey happen.. |
How my step-father rape me for seven years’ Dem no support media player for your device How my step-father rape me for seven years’ 3 December 2019 Fatima Ishiaku experience with rape begin from di age of five, wen pesin wey she think say na her papa first begin dey abuse her. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Africa experience Recently, some Africa kontris don do massive i-no-go-gree wey don remove presidents for dia kontris. |
As e reach Yaoundé e bi get fever and deh send e for military hospital, e condition worse and e die for 2:13pm dat day. |
Cameroon go play Tunisia for friendly match for 12th Oct. Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and M... |
Weti pipo no suppose do wen snake bite dem Doctors say na danger for tie de place weh snake bite and no cut de wound make blood komot. |
Another thing we de for inside dis tori CHAN 2018: Nigeria beat Angola 2-129th January 2018 CHAN quarter final results28th January 2018 CHAN 2018: Super Eagles don land for quarter-final24th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet ... |
Human rights lawyer Libourous Oshoma tell BBC Pidgin say: "because of hunger and wahala wey dey di country, government need to dey open wen e get to do with public funds." |
Cameroon information minister Issa Tchiroma tell one news agency say English-speaking protesters wey don dey provoke for months against di government, na im carry fighting weapons kill di gendarmes. |
Im really wan erect statue of Diana, di late Princess of Wales. |
If you’re going to try and save yourself by going public, INSTEAD OF CALLING ME PRIVATELY TO APOLOGIZE FIRST, at least be HONEST about your story. |
Salah: Di Egyptian god wey conquer England |
I hink na di private and public primary and secondary schools. |
Di tweet no talk weda oga Buhari go show for Dapchi town sha. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria vs Ghana 'trade war' plus harassment wey Ghanaians dey show Nigerian traders and wetin we know so far2nd September 2020 Schools resumption date: President of Ghana say secondary schools go resume by October - Guidelines for students, teachers dey here31st August 2020 Nana... |
But with dis tori say Sven Goran Erikson don kam for negotiate e contract and say na presidency don enta inside de mata all man di wait for see weti go happen. |
You don't deserve to be called a legend. |
Meet Clay, di ‘Nigerian Rock Goddess' |
Cameroonians di hala how dis kana tin fit happened for kontri weh e di struggle for fight Covid-19. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Universities for Lagos go reopen for September Jamb dey resume Nigeria University admission afta Covid, but wetin go change for students? |
#GodOverEverything #staytrueandreal #staystrong #londonthings #londonlig A post shared by RUGGEDMAN (@ruggedybaba) on Jun 14, 2019 at 6:00pm PDT End of Instagram post, 2 Di rapper manger wey only tok im name as Victor confirm di attack to BBC. |
Di oda African player for di London club na Kenya international Victor Wanyama. |
“To be honest NYSC no contribute anything to dis wedding, di state co-ordinator na im give us small something out of im pocket say make take buy pure water but nothing from NYSC.” Dis na wetin di groom tok. |
Dis INEC adhoc staff dey check wia dem post am go for Kano State. |
Ghana rape: No circulate video - Police Ghana: No money, no evidence for rape victim But di court sha find dem say dem guilty for di mata. |
A post shared by Teniola Apata (One take god) (@tenientertainer) on Jan 5, 2019 at 4:42pm PST End of Instagram post, 1 E no shock too many piipo say Teni get dis award even as she recieve plenti accolades for inside social media for di work wey she dey do. |
Nigeria: Dino Melaye go show for court, get N100k bail |
Nine police injure afta Shiite protest turn violent Our tori pesin also report say, di protesters bin plan to gada for Eagle Square but anti-riot policemen no gree dem to gada dia. |
How many years you go live? |
Nigeria goment also apologise to India goment for wetin dem call di anyhow behaviour of di Sheikh. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, "Na black people dey follow sell black people" One official of di agency say by Friday 2 March 2018 government go send dem go di different states where dem come from. |
Lawyer tok say since de families for victims nova eva show up e mean say justice no dey nova bi for dem. |
- See what we know7th September 2020 Why Boko Haram leader Shekau threaten Nigeria Communications Minister - Bulama Bukarti17th February 2020 Nigeria army begin operation ‘ positive identification’ to gbab Boko Haram22nd September 2019 Boko Haram attack Governor Babagana Zulum: How di islamist group try to 'kill' Borno... |
Students for university, polytechnic or college anywIA for Africa fit chook hand enta inside dis competition wey don tanda for BBC Pidgin website. |
Wetin you suppose know about monkeypox virus 5 October 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, For 1997, monkeypox outbreak happen for DR Congo wey affect up to 500 people As latest tori dey comot say monkeypox virus don show for Bayelsa state, south-south Nigeria, many people don dey fear say... |
Another thing we de for inside dis tori Senate Mace: Nigerians don react with #bringbackourmace18th April 2018 Mace: Police don arrest senator wey dem accuse say tiff senate mace18th April 2018 Nigeria Senate say na Senator Ovie Omo-Agege arrange pipo wey steal mace18th April 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin ... |
Another thing we de for inside dis tori Funke Akindele name don fade comot from di next Avengers movie14th January 2018 Harvey Weinstein: Dis kain sexual harassment dey Nollywood?18th October 2017 Why comedy movies for Nollywood no be laughing matter3rd December 2017 Nollywood: Five people wey become star from pickin7t... |
Di judge for di trial, Justice Folashade Ogunbanjo, give di order as im rule ontop di case wey Nigeria corruption police, Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) carri come. |
pic.twitter.com/TP2JazmETg— Davido (@davido) October 4, 2020 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 Police brutality is sky rocketing by the day And the nigeria gov. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.