text
stringlengths
21
14k
Aboula expose some thing dem weh pipo no di suspect for dis Miss Cameroon competition - de pageant deh among de kain big celebration for woman beauty.
"And we fail as we no do anything about am," im add.
Ghana RTI Bill: After 20 years of ‘tsaskele,’ parliament finally pass Right to Information Bill
Di president go even go Djamena tok about tins im do before, go Poland and pipo no go know?"
Another thing we de for inside dis tori Cameroon Anglophone regions: Why schools dem no fit start effectively3rd September 2018 How lockdown di tear separatist groups for Anglophone regions23rd August 2019 Anglophone crisis: 33,000 students no di go school because security lack - UN5th June 2018 Top Tori SARS, STS, IRT...
Wen im dey tok to some women wey do I-no-go-gree waka go police headquarters inside di state, Chuks Enwonwu, wey be number two police oga for Rivers say dem don get reports of di "serial killer."
Macron: Make we join hand stop human traffickers As e be so, di Nigeria Immigration Service don seize di passports of di two suspect wey dem arrest.
China told them why they were released.
BBNaija Season 5 housemates: Lockdown contestants reveal shocking tins about demselves on day two of di show
https://t.co/caqo6NTK4p— OLUBENX (@olubenx10) August 26, 2020 End of Twitter post, 7 Another thing we de for inside dis tori Church of Satan: Femi Fani-Kayode dey make dem swear for Nigeria14th August 2018 Video, Nnamdi Kanu: Femi Fani-Kayode don tok di area im no agree wit IPOB leader22nd October 2018 Top Tori Quick f...
Google Maps don dey use Nigerian accent?
"If papa no do im work well, im family, im environment and di whole earth go suffer am".
In fact, dem say German people don know say Merkel na tough woman, and she know where she dey go.
Orji Uzor Kalu Orji Kalu wey be senator wen court send am go prison enter gbege wit EFCC wen dem accuse am say im tiff N7.65 billion wit im former commissioner of Finance wen he be govnor.
Wen dem add evri evri, di pesin wey im result big pass na im dem go declare winner of di election.
Dem born Oga Edochie for Kaduna for March 7, 1947, im grow up for Zaria but leave during Nigeria civil war.
Another thing we de for inside dis tori Video, Dem rape my 16-month-old pickin1st March 2018 Nigerian men dey support as Lagos state nack 25 years in prison for rapists13th March 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal37 minutes wey don pass Informate me How to...
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, People no too come out like di way dem come out for October election.
Wetin we call dis foto, Di Bole festival dey provide time for families to bond and jolly as pipo fit enjoy games, better music and dance Wetin we call dis foto, Di theme for dis year Bole festival na “our taste, our culture” Wetin we call dis foto, Di 2019 edition na di fourth time wey di festival dey hold Wetin we cal...
Police parade the thirty-nine years old two days afta dem confam say dem don arrest three suspects ontop di mata.
We clients for dia rights say de judge bi bias, and ah deh wan make e continue try de case.
Victor Moses, wey dey very lively for di right side for Nigeria, cross give Abdullahi Shehu, who come also pass am to Iwobi to nack inside Zambia net for 73 minutes.
Wia dis foto come from, Getty Images Step 1 First, smaller companies with up to 10 study rooms fit open.
But even di local one no dey abi dem bin dey import di Local rice?
Since l don start to dey sew cloth, to dey sew celebrity cloth no be wetin l bin wan do.''
"I believe say di team wey solid and organise demsef pass, na dem go go Russia and I get hope say that team go be Morocco," talk Renard.
Nigeria: Plenti work still dey to ginger pipo to take election serious
Edo Election: Obaseki na winner of Edo election governorship poll 20 September 2020 Wia dis foto come from, Godwin Obaseki Nigeria election joinbodi, di Independent National Electoral Commission, INEC, don declare Govnor Godswin Obaseki, di candidate of di Peoples Democratic Party (PDP), di winner of di 2020 govnorship...
According to local tori pipo, im troway application say atleast make dem produce arrest warrant for di judge, as im order say: "I want to see di defendant inside court on Friday".
I roam go police stations den hospital emergency rooms say I go find am."
Premier League: VAR, Man City, Liverpool, Arsenal and oda tins we learn from di opening weekend
Extra analysis show say as di salary dey increase, na so di number of female graduate wey fit collect di money dey reduce.
Di plan before na for Tillerson to stay for Abuja till tomorrow but tori later come out today say im need to return back to US because of "urgent mata" wey dey wait am.
ria: NAFDAC don seize two truck wey tramadol boku inside 6 February 2018 Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI Wetin we call dis foto, NAFDAC dey also tackle problem of fake medicine for Nigeria Di National Agency for Food and Drug Administration and Control - NAFDAC for Nigeria say e don seize two trucks wey tramad...
Inside some chats wey Nanichi post before she later hide her twitter, Izu show some chats wey im bin apologise and try to clear im name but even though Nanichi say she hear, she reply say she go stick with wetin di accuser tell her.
Fifa World Cup: Nigeria be 'favourites' for race to host 2020 Under-20 Women's event
Gremio dey play for dis competition for di first time but 3 other clubs from Brazil don win am 4 times before, including Corinthians wey win am for 2000 - di year wey dem first begin di competition and 2012.
Another thing we de for inside dis tori Aliko Dangote na di only African inside Bloomberg 5012th December 2017 Saudia Airlines: Plane make U-turn after mama forget pikin for airport13th March 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di youn...
Di pressure also come from Ghanaians and groups like OccupyGhana wey talk say if im no talk sorry, make President Nana Akufo-Addo sack am.
'We dey cut girls so dem no go prostitute' Female Genital Mutilation dey more for northern Cameroon Dem lie down for bare grass wit dia legs wide open as one old woman waka meet each of dem sharperly cut dia dia clitoris comot.
President Buhari dey tok wit Nigerians only wen im travel go abroad?
Another thing we de for inside dis tori 1:00 Video, Coronavirus Tips: To dey rub shea butter on ur hands evriday fit prevent Covid-19?, 1,002nd April 2020 0:53 Video, Coronavirus tips: Hot weather fit kpai Covid-19?, 0,5314th April 2020 2:27 Video, Coronavirus lockdown: Di untold story of dis Abule Ado explosion victim...
All of dem na best of friends.
Lalong don win Plateau governorship election Skip Twitter post, 1 Today: His Excellency @AWTambuwal celebrates in advance with his family and @OfficialPDPNig loyal supporters at his Government House Resident.
E-waste doctrine na 3R -Reduce, Refurbish and Recycle.
1 for fourth time21st August 2017 Roger Federer don win im 20th Grand Slam28th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watc...
Dis money, according to how UN take estimate am, fit feed 7,896 Nigerians (as per $2 per day rule).
'You fit win cancer' - Survivor See wetin dis women dey use motorcycle do Dis tori correct?
Inec Chairmo Mahmood Yakubu wey announce am give tori pipo for Abuja tok say di deregistration dey according to di Nigerian constitution as the parties no meet di commission requirements and with dis new decision na 18 political parties remain.
Another thing we de for inside dis tori 2019 UTME : Important tins you nid to sabi before you comot money go buy your JAMB form11th January 2019 2019 UTME: See di JAMB approved CBT centres dem wey near your domot10th January 2019 JAMB say cyber cafe bin dey make some candidates no get admission22nd December 2018 2019 U...
Another thing we de for inside dis tori Climate change: Amount of CO2 for di air don break record for 201630th October 2017 Winter Olympics 2018: See Africans wey dey compete for Pyeongchang8th February 2018 Video, Rain don come and flood don follow am for Lagos26th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know abou...
Bishop for Kumbo, say de school authorities di share de pain for de pikin dem and dia family.
Nigerian believe say na im plus Mamman Daura and Boss Mustapha dey run tins for di kontri.
Na dat goment action of violence help speed up di passage of the federal Voting Rights Act.
Wetin we call dis foto, Di winner of di essay competition, Izeowayi Izaza Victor dey pose wit judges and di Head of BBC West Africa Wetin we call dis foto, Students from different schools for Lagos follow BBC pipo celebrate for di awards ceremony Wetin we call dis foto, Head of BBC West Africa, Toyosi Ogunseye as she d...
Oga Balogun - Moradeun: Notin wey we do go bring her back - Oga Balogun Dem no support media player for your device Moradeun: Notin wey we do go bring her back - Oga Balogun 30 December 2019 Moradeun wey be daughter of Oga Balongun bin die afta hospital no gree treat her wen bad pipo stab her.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di call for Trump impeachment cost reach $10 Million Wetin happen before dem stop di advert.
How Shiite Muslims take different from odas inside Islam Dem say di tori wey di fly about say di movement endorse president Muhammadu Buhari na lie say although dia movement neva give any instruction on top who to vote, dia members wey get PVC go vote and elect leader wey support dia course.
"Na with heavy hearts and tearful eyes we regretfully infor you of di passing of our beloved brother and long time Roots member Malik Abdul Basit".
Saudi Arabia wan allow women to drive 26 September 2017 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Rights groups don dey campaigned for years make dey allow women to drive Saudi Arabia wan allow women to drive for di first time.
I don tok to many pipo in dis last week alone wey believe say dem be sex addicts, and I no believe say e important weda di condition na addiction or not.
Dem dey go house after dem finish to dey watch film for mall.
Latest news on new minimum wage in Nigeria: Labour, goment finally agree salary adjustment
"I sell di only plot of land wey we get to carry am go hospital and afta nine days, im die."
Tori be say PDP politic party do protest for Abuja dey accuse Presido Muhammadu Buhari goment say dem wan spoil di kontri democracy sake of di Osun state govnorship election wey rulling APC party win.
Protestors don dey occupy di square for front of di military headquarters since 6 April, five days before dem overthrow President Omar al-Bashir afta 30 years for power.
"Nigerians no need panic, dis bill go meet di demands of different reality dem wey we dey now.
Kehinde Adebayo wey be di PRO of Lagos State Emergency Management Agency (LASEMA) tell BBC Pidgin say dia men rush go di place come see say na one tanker wey cari fuel and one white mini truck wey cari electronics bin jam each oda.
How Trump sack two witness wey testify for im impeachment trial 8 February 2020 Wia dis foto come from, EPA US President Donald Trump don sack two senior officials wey testify against am for im impeachment trial.
Nigeria wan give youths chance for 2019 elections
Di photos dem na from AFP, EPA, Getty Images and Reuters Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mi...
Another thing we de for inside dis tori Halloween or New Yam Festival?1st November 2018 Why Drake 'God's plan' video make people cry18th February 2018 "Beyonce light skin dey help her career" - Beyonce papa6th February 2018 Blac Chyna: We dey look into her 'bleaching cream' parol to Nigeria - NAFDAC21st November 2018 T...
Di full list of winners; BEST FILM is Five Fingers For Marseilles - South Africa BEST DIRECTOR is Frank Rajah Arase - In My Country BEST FIRST FEATURE FILM BY A DIRECTOR is Michael Matthews- South Africa (Five Fingers For Marseille) BEST ACTRESS IN A LEADING ROLE is Dakore Egbuson - Isoken BEST ACTOR IN A LEADING ROLE ...
Wia dis foto come from, 6 Division Nigerian Army PH Later di troops come sight one white Toyota Hilux vehicle without number plate with four pipo inside around Kira junction along Ken Saro Wiwa Polytechnic and wen dem try to stop dem, dem no gree stop come begin speed dey go so dem pursue dem and for di shoot out, one ...
Di minister office bin tok say dem no fit inaugurate di board sake of say di members no gree show face for screening, but NLC say dat one na lie.
End of Facebook post, 1 Reports be say den sound quality be poor, di wey di organisation flop to di extent say at one point saf CAF President wait teee!
Wit dis new role, for which many congratulations don dey enta for di singer-songwriter, wetin 2Baba work go be?
Cameroon: 'Gofment think how pikin with disability fit enter class or toilet', CBSHS "We di fix surgical capacity for Cameroon, for makam strong, for seka say we ship na focus surgical ship.
Lawyer for di pastor wey be Harrison Nkomo say dem dey charge Mawarire with subversion; dat one be say im dey make government be like say dem no get power.
No monitor social media, Nigerians tell military No monitor social media, Nigerians tell military Nigeria journalist don win BBC award Brown envelop na one tin wey most pipo sabi tok say dey common wit journalist as dem sabi collect bribe to hide di truth, but Benjamin say na poor payment by organisations dey cause am.
Best Country Solo Performance For new vocal or instrumental solo country recordings.
Since di new COVID-19 virus start for China for December 2019, e don spread to at least 177 kontris, e don affect ova 300,000 pipo, and about 93,000 pipo don recover from am.
Dis defeat to Liverpool dey come few days afta di Gunnaers troway two goal lead to draw 2-2 wit Crystal Palace on Sunday.
I have encouraged her to keep her natural, African hair.
Amaju Pinnick: Caf commot Nigeria football oga as dia vice-president
Di main aim of dis category na to recognize recordings wey represent di blending of jazz with Latin, Iberian-American, Brazilian, and Argentinian tango music.
"Investigation don show say di first lady no sabi anything about dis unholy enterprise," Oga Afunanya tok.
dis na five tins wey im list to show say pesin poor: No food to chop: Human being suppose chop food like 3 times a day but if pesin no get at all or get di 3 complete, im dey poor.
Fela Durotoye: 'Those wey dey lead us now suppose don retire'
Tarawalli say those wey survive go need where to stay, blanketS, and other things to help dem manage demself, as dem dey try recover.
Anoda reason why many Nigerians no go want return home dem don stay here well-well and dem dey very poor dem no go want go back home with empty hand."
Egypt's Mohammed Morsi: Dem don bury di former president wey die for court 18 June 2019 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Morsi, wey bin dey 67 years, bin dey inside prison cell since dem comot am from office in 2013.
''At di end of di raid, we arrest 91 for Akala, and 165 people for Itire, Odu-eran canal wey make am total of 256."
As e bi so court president Clement Atangana warn say deh no fit take proof weh e no bi inside their file wen deh put dia case.
Give pipo time Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Friendships need time to develop E no dey common say you go become paddy-paddy wit someone overnight.
"Our economy dey hundred times better pass most Africa economy dem.
Authorities don close rescue for Lagos Island building collapse Ghana mine explosion deaths dey increase One of de buses with registration number GT 5694 18 and de other GT 3916 17, both get over 50 passengers for top.
Jean Claude Ango Ango: America ban Cameroon military official for seka bush meat trade corruption
So di only solution na to use estimate take collect dia moni.
Theresa May say make Nigeria change homosexuals laws Ghana: LGBT community say make Parliament open referendum on gay rights She write say "di truth be say dis presido no dey rest wit di way e det attack trans pipo."