text
stringlengths
21
14k
Boil cover her body, dem wear am make-up and earrings, she go don dey inside beta pain, na horrible tin to even reason di fear wey go dey catch am."
But many go remember am for di way wey im no gree release seat of power, although odas praise say im maintain peace inside kontri wey dia neighbours at dat time bin dey at war.
On June 16 2018, during Dolce & Gabbana Naked King secret show for Milan Men Fashion Week, Wizkid and Naomi Campbell hang out togeda wit oda celebs.
Russia 2018: Past winners of di world cup 4 June 2018 Wia dis foto come from, FIFA Wetin we call dis foto, Many pipo believe Diego Maradona to be one of di greatest football player for history Cameroon be baba for Africa appearance inside World Cup.
UNICEF also help answer some questions wey fit dey bother parents mind as schools reopen.
Paul Atanga Nji, Minister of Territorial Administration, Coordinator for goment emergency humanitarian and financial assistance plan for pipo weh crisis for Northwest and Southwest affect don announce say work for ground go start next week.
Di person wey dey follow am na Vice President Joseph Boakai.
Skip Twitter post, 1 Oh no, Beto just dropped out of race for President despite him saying he was “born for this.” I don’t think so!— Donald J. Trump (@realDonaldTrump) November 1, 2019 End of Twitter post, 1 Im also tok about di former Vice-President Joe Biden, one of di popular candidate for di race for di Democratic nomination, "im say im dey drop like rock".
One elder for di community say di last time somebodi bring vulture come di area, militants attack dem few days later.
Ghana: Law students threaten legal case sake of law school admission L.I.
Another thing we de for inside dis tori Ghana: Wetin people dey talk on top homosexual matter?29th November 2017 Ghana: Two gay students wey chop 'distin,' Amnesty International bore Police over medical exam5th February 2018 We go ban shisha by mid-year - Ghana Health Service12th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 reach out to Nigeria Information Minister Lai Mohammed to answer some of dis questions dem.
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Almost one million people na im cholera dey affect for Yemen Di Red Cross sef don come out to say dem suppose ship chlorine tablets enter Yemen to fight di cholera wey don affect more than 900,000 people but di sanction don block am.
"We no dey wash our hands from dem, but make dem get fair trial," she tok.
my wife dey threaten my life - Zimbabwe vice president 3 September 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Zimbabwe vice president say im wife wey e wan divorce dey threaten im life Di new Vice president for Zimbabwe, Kembo Mohadi hala come out on Monday on top domestic violence wey im dey suffer from im wife hand Oga Mohadisay im dey fear for im life as e be say im wife wey e wan divorce, Tambudzani Mohadi dey threaten im life.
All we want na to clear di image of Ken Sarò Wiwa.
Amancio Ortega $76.4 B (Spain) 5.
Enwonwu die for Ikoyi, Lagos for 1994.
Wia dis foto come from, Getty Images Who be Emiliano Sala?
End of Facebook post, 1 Under im rule, Cameroon don survive economic crisis and move from one-party state wey dem bin dey before to multiparty politics.
Skip Twitter post, 1 ...and exchange rate decided to surprise us pic.twitter.com/iXDiWkZVSm— Kayode Fadoju (@kayodefad) March 27, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 I need someone to explain this dollar to naira exchange rate I am seeing tonight.
Di International Association of Athletics Federation (IAAF) wan put new rule wey go set limit for di amount of dis man blood wey fit dey woman bodi wey wan run wit oda women.
"We tell dem say deh no bi alone for dia suffer and deh get for go on wit dia lives, we di help dem shape dia business idea", Nina Forgweh one of de coordinator for de project tok.
Di chairmo say im centre dey registerd woth all di necessary goment agencies and dat dem don write Kano goment on why di centres dey necessary and make goment put hand for how dem wan dem to run di centres.
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 A lot of di artistes no show Dis one na something wey pipo no like at all as some of dia favourite artistes - even di ones wey dey nominate no show for di ceremony.
Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram Thank God for life.....HAPPY BIRTHDAY TO ME.. No Feeding Problem A post shared by Otunba Cash (@otunbacash) on Oct 3, 2018 at 10:37pm PDT End of Instagram post, 1 Im dey always post foto of how im dey groove, spend money and go for plenti shopping for expensive store to buy designers, and luxury cars.
Deputy Governor of Kano State Yusuf Gawuna don regain freedom.
Inside statement wey dem release, President of di organisation Rev.
US: 3 people don die for California shooting 14 November 2017 Wia dis foto come from, FREDERIC J. BROWN/Getty Images Wetin we call dis foto, Tori be say school children no dey among di three wey die Three people don die and school children injure after dem shoot for northern California for US.
Di Service launch essay writing competition to celebrate dia one year anniversary.
"I dey honoured today to receive youth from all over di kontri wey contribute to buy form for me," im tok.
Amnesty International say di video and "di killi-killi of ordinary pipo and security forces" na proof of "di rise of terrible fight-fight" for di English-speaking region of Cameroon.
Every week is full of surprises from Ronaldo and Messi.
- Ghanaians shade Nigerians17th February 2019 Video, Nigeria Elections 2019: How 19 million pipo wit disability fit affect di election19th February 2019 Nigeria Elections 2019: INEC say na lie say ballot papers dey politicians hand18th February 2019 Buhari ballot box: Army or police wey carri gun no get any bizness near polling unit - INEC19th February 2019 Nigeria news: PDP say President Muhammadu Buhari order to military na direct call for jungle justice18th February 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?15 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Dis no be di first time Swift don use dash money to support pipo wey she no sabi.
"Because wen you arrest cultist, most times wen you look im body you go see some kain signs on am," tok Elkana.
The Congress suppose don happen for July, but FIFA push am forward without date so dat dem go fit check people wey dey SLFA.
Another thing we de for inside dis tori Burundi President Pierre Nkurunziza wife don comot for hospital for Kenya11th June 2020 Burundi President: Pierre Nkurunziza last moment and how African leaders dey react to im death10th June 2020 Burundi President: Confusion ontop who go take over from Pierre Nkurunziza dey ground12th June 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Tori be say Mugabe do dis one so dat im wife go get chance to be di next President.
Picture comot of superstar rapper Drake with Tekno and people believe say dis one mean new music.
Di president tok for State House, Abuja on Wednesday wen im receive di leaders of di Arewa Consultative Forum, ACF, wey go pay am visit.
Another thing we de for inside dis tori Arsenal v CSKA Moscow: Lacazette fit start for Gunners5th April 2018 Tosin Kehinde: Manchester United player wey wan play for Nigeria30th March 2018 Arsenal don chop anoda 'L' as Brighton nack dem 2-14th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Why Prince Charles dey visit West Africa Meanwhile writers for Nigeria use dia work totori di Duchess of Cornwall for her first visit to Nigeria.
Zinedine Zidane waka leave Real Madrid afta e win Champions League 3 times back-to-back 31 May 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Zinedine Zidane don win champions League four times for Real Madrid - three times as manager and once as a player Zinedine Zidane don comot as manager of Real Madrid just days after im become di first coach to win di Champions League for three straight years.
De company say even as Debandt leave, dis no go affect quality for work and dey go respect deadline.
Cardi B, wey her real name na Belcalis Marlenis Almanzar, marry di Migos singer Offset, wey e real name na Kiari Cepheus, inside one secret ceremony for September 2017.
Dem neva impeach any prime Minister for Britain before.
Another thing we de for inside dis tori Cashless Policy: Wetin Nigerians dey tok about di change for CBN policy, wetin e mean18th September 2019 Chukwuma Soludo, Bismark Rewane dey President Buhari new Economic Advisory Council16th September 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018.
"Dis tins bins start as spaces to share wetin we like, di kain music we like, our foto.
"I no fit do anything, I no fit save anything, even pen.
Another thing we de for inside dis tori Tayo Faniran: Nigeria petition South Africa police for attack of former Big Brother Africa star27th July 2019 Xenophobic attack provoke South Africa to reply31st March 2019 Xenophobic attacks: Nigerian Students shutdown MTN office to protest kill kill of Nigerians for South Africa25th July 2019 Xenophobic attacks for S/Africa go make Nelson Mandela turn for im grave - Abike Dabiri-Erewa1st April 2019 South Africa xenophobia: 10 years of attacks on foreigners1st April 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
oronavirus: Nigeria na first for Africa to do 'sequence genome' of covid19, see wetin e mean Princess Igho Williams Broadcast Journalist, 9 March 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Scientific staff members dey works for one secure laboratory dey research coronavirus, for di Pasteur Institute inside Dakar on February 3, 2020.
Police investigations start after investigations by Investigative Journalist Anas Aremeyaw Anas reveal say GFA Boss use di names of President Nana Akufo-Addo den Vice President Bawumia extort money from potential investors.
Di thing wey ginger President Buhari na so dat NASS go fit do quick-quick on top di final budget so government fit get money for projects.
Another thing we de for inside dis tori Royal Wedding 2018: Prince Harry don marry Meghan Markle19th May 2018 Meghan and Harry: Duchess of Sussex don carry belle15th October 2018 Video, Royal wedding 2018: See wen Prince Harry remove veil of Meghan Markle19th May 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers50 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Di 'swearing in' im do dey symbolic only, im just be I-no-gree person at dis point.
Im add say "Lagos State must stop dis attacks dem on top poor communities wey dem dey punish because di State no plan how to build area well-well."
Skip Twitter post, 1 When we empower women, they do incredible things.
Russia president Valdimir Putin say, di memory of Annan, "go live forever for di heart of Russians."
Will Ross, BBC Africa editor reports say China dia ambassador to di AU say di allegations dey strange, and dem no make sense, because China no go ever do dat kain thing, Di Au building na gift to di Union, from China.
I look around and all di pipo wey dey around me dey lie down for ground.
"When one picture go viral of me as I dey smoke just after dem give me post, I read all di thousands of bad-bad comments wey peopel write," Ms Pudjiastuti talk.
Im lawyer tell AFP news agency say dem bury di former leader for eastern Cairo early on Tuesday morning wit im family present.
Chelsea 'Special One' (2004-07) Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Mourinho don lose two now out of di three league matches dem for di first time Afta im don shake Europe with back-to-back UEFA Cup and Champions League success im come dey very popular and Chelsea appoint to replace Claudio Ranieri.
No bi de first taim weh goment di fight drugs weh deh di sell for corner road, but afta dey try for stop dem, some taim de sellers di kam back for road.
Im say: "Recession na di period wey people wey dey do buying and selling no dey buy and sell as dem dey do before.
I’m excited.— Serena Williams (@serenawilliams) July 25, 2018 End of Twitter post, 2 "...na dat time of di day make dem "randomly" do drug test and na to only test Serena."
Dis no be di first time wey oga Lahiri don attempt trick inside water before.
Another thing we de for inside dis tori NDDC Acting MD Kemebradikumo Pondei collapse, probe committee oga Bunmi Tunji-Ojo step down for live television wen Godswill Akpabio show to reply Joy Nunieh allegation20th July 2020 Godswill Akpabio NDDC probe and how e deny Joy Nunieh accusation, im full testimony to di House of Reps21st July 2020 NDDC Acting MD Prof. Pondei faint during Nigeria probe hearing because di Niger Delta Development Commission Chief Executive bin dey sick - Officials21st July 2020 Joy Nunieh NDDC probe, Godswill Akpabio and Police house arrest plus Ezenwo Nyesom Wike rescue as Govnor of Rivers State - See how far her mata don waka17th July 2020 NDDC: Who be Professor Kemebradikumo Pondei?20th July 2020 NDDC: Pipo dey treat Niger Delta Development Commission like ATM - Akpabio28th October 2019 Nigeria Coronavirus: NDDC explain why dem share N1.5 billion Covid-19 relief among staff - See breakdown of how di money waka10th July 2020 Joy Nunieh: Nyesom Wike say "I no go fit dey and see any Rivers Daughter suffer"16th July 2020 Joy Nunieh biography, husband and wetin we sabi about di NDDC former MD wey dey kwanta Godswill Akpabio, Minister of Niger Delta16th July 2020 NDDC scholarship students wey di Nigeria commission send go UK say di commission abandon dem13th July 2020 Joy Nunieh, sacked MD of NDDC - Her testimony against Godswill Akpabio, Minister of Niger Delta before Nigeria lawmakers17th July 2020 Chris Ngige: Bola Tinubu, Hon Faleke vs Minister 'palava' -23rd July 2020 NDDC: Buhari order of forensic audit of Niger Delta Development Commission make Nigerians hail18th October 2019 International flight resumption Nigeria: Aviation minister give update on wen pipo go fit fly21st July 2020 Cameroon latest news: Tomato farmers tok how border wey goment lock di cause dem ‘heartaches’ and debts19th July 2020 Coronavirus vaccine: Oxford university human trials cause immune response, show positive sign inside early trial - Wetin you need to know20th July 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
11 June 2018 Wia dis foto come from, NFF twitter Football stars don already begin show wit dia teams for Russia 2018 World Cup as preparation for di game enta gear three on Monday.
Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
"In one voice, our nation must condemn racism, bigotry and white supremacy... dis bad mind must end.
E dey accuse di ruling party say dem steal di election, dem dey corrupt well-well, and dey abandon plenty areas for di country, including where Odinga supporters plenty wey dey for west side of di country.
By August, dem declare national emergency for Sierra Leone after im suffer from heavy flooding wey expert say fit be di worst for Africa for di last 20 years.
Producer: Dan Ikpoyi De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018.
Di rebellion start for 1986 wen Siad Barre begin attack clan based dissident group wey dey oppose to his rule wit special forces, di "Red Berets".
Now, one organization think say dem don find one way to help people wey poor..
As for Vee, she no bin want her fellow housemates to clap for her.
Security agencies go bring those wey dem arrest to face justice.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Lagos traffic jam dey tough for di first working week8th January 2018 Lagos: Apapa Bridge don ready to open21st January 2018 Otedola bridge fire: Lagos State goment say make fuel tankers dey pass only road for trailers1st July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Dis wan dey come as di popular Big Brother Naija show dey presently shele for di kontri.
According to di United Nations Children's Fund, one out of every 34 pikin wey dem born for Nigeria, dey die before dia first birthday.
Tillerson talk say US go continue to help fight corruption and promote transparency for Africa.
Di return leg na for Etihad Stadium for Manchester on 17 March.
Komla Dumor Award 2019: Di search for di rising star of African journalism
Press conference scheduled for Monday at 2:30pm………………………………………………………………………………………...It’s for Emre Can— James Horncastle (@JamesHorncastle) July 5, 2018 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 In his head, Cristiano is a Juventus player.
As coronavirus still dey affect US, di Big Brother production team dey take safety protocol serious to make sure say di All-Stars housemates dey safe.
She bin dey very precious to me."
Everybody suppose dey visit dentist at least twice every year because no be by only brushing, e get bacteria wey u no fit comot with your brush."
Even though two of dem neva come out to tok weda na true or not, one source wey close to di couple tell BBC Pidgin say, true-true di wedding happun and na 300 pipo show to follow dem share dia joy.
"As you dey go back today, na rain go pursue you".
Officials neva tok who di gun man be and why e do dis kain tin but dem see im dead bodi inside di bar.
Na interesting list wey get business pipo, inspirational speaker and even actor inside.
Toke Makinwa birthday foto wey make Nigerians hala Meet di housemates of Big Brother Naija lockdown Season 5 Wetin Toke tok?
Vertonghen score di first goal wen di time reach 70 minutes, but Zeca cancel am three minutes later.
''Di problem of herdsmen and farmer fight-fight no be religion but money and we dey find solution to di wahala''.
Another thing we de for inside dis tori Adams Oshiomhole: " Di suspension of APC National Chairman na 'beer parlour tok"13th November 2019 House of Reps order to shutdown Edo State Assembly na academic exercise - Francis Okiye17th July 2019 Nigeria Senate threaten Edo assembly take over if Govnor Obaseki no comply30th July 2019 Bukola Saraki: Why Adams Oshiomhole dey ask for di 'crown'2nd August 2018 Why Oshiomhole want Buhari to sack Chris Ngige23rd July 2018 2019 election: Supporters don buy N45.5m presidential form for Buhari to contest5th September 2018 APC NWC suspension of Amosun, Okorocha no go stop dem to be Senators - INEC1st March 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Meet di youngest woman to win Emmys for lead drama actress.
2019 FIFA Women’s World Cup: Super Falcons don invite Asisat Oshoala, Onome Ebi, oda 25 players to camp
Latest news on coronavirus: Health minister say dem no dey against herbal medicine to treat di symptoms of COVID-19
Bolt joined di A-League club for August for "training period wey no get full stop".