text stringlengths 21 14k |
|---|
Wia dis foto come from, Instagram/Donald Trump Wetin we call dis foto, Donald Trump as pikin (far left) and im siblings dem So wetin di book go tok? |
Sabi pipo wey dey Weill Cornell Medicine for New York publish one study wey show say high-fructose corn syrup wey dey inside one can of soft drink increase di growth of colon tumours wey dey inside mice. |
Another thing we de for inside dis tori Five Lions dey waka free for South Africa Dem no know where di animals from come as no house for those kind of animals dey near di area.9th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young inno... |
Nigerian schools reopening: Wen schools go reopen? Wetin we know |
Your ISP fit even block people wey dem no like. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon army and separatists di kill for Anglophone regions-US Ambassador19th May 2018 Cameroon prisoners weh deh di become entrepreneurs18th May 2018 Anglophone crisis: Cardinal Christian Tumi say President Biya no want shiddon tok16th May 2018 Top Tori Ten tins you need to kno... |
"I go happy to send my children go school but I no get money for uniforms, books and oda tins wey school dey require na why I leave dem for house. |
Another thing we de for inside dis tori June 12: Buhari don give Abiola, Fawehinmi and Kingibe awards12th June 2018 'As dem clear MKO Abiola name, make dis goment clear Ken Sarò Wiwa name' - Gani Topba8th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:0... |
Davido go perform for di 2017 MOBO award 24 November 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, For October 2017, Davido win Artist and song of di year award for AFRIMA. |
Police contingency has reduced from 2 trucks and 3 cars with over 3 dozen officers to 1 truck and 2 cars with less than 20 officers. |
As e don reach one year so, talk to some Nigerians wey "invest" for di scheme to know wetin dey dia mind as par dia MMM experience. |
Dis 'Ambassador for Minority' say language dem deh laik engine weh e di move culture and e suppose be with all thing weh dey for yi back". |
He also don tok before say na 2014 im go run. |
Ecowas kontris go get common currency for 2020 We no go stop to dey protect our pipo - Buhari Dem go pay di money wey dem wan use take fund dis plan from 2020 to 2024, inside one common fund and dis go help di military operations of di nations wey dey involve for di fight against terrorism. |
Dis we game go check different kontris dem to find champion for internet speed, how long pesin fit live, low corruption and some oda tins. |
#BBCGovDebate: Wetin candidates tok for Security, Employment mata Who no show for di BBC Governorship Debate wey happun for Rivers State? |
Abike Dabiri-Erewa while receiving the 314 Nigerians from South Africa some minutes ago.#XenophobiaInSouthAfrica #XenophobicAttacks pic.twitter.com/ZAM7u0zY41— Nigerians in Diaspora Commission (@nidcom_gov) September 18, 2019 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Xenophobia: Johannesburg Mayor ... |
Why dem dey call Hurricane human being name No be end of world things wey some people don dey talk, na just luck e take happen and dis kain luck never happen for like 150 years - e don tay well-well. |
Wia dis foto come from, Big Brother Naija Erica become head of house for di show two times as she win di Head of House games. |
According to Mr Oyekanmi, wen some group of pipo from a particular constituency feel say dia representative no dey do di right tin and dem wan recall am back: First, dem need to submit petition wey dem sign to INEC. |
Posted at 6:41 16 February 20196:41 16 February 2019 Post update Ghost town Pitakwa BBCCopyright: BBC Pipo for pitakwa no dey carri dia sleep play. |
Why should the average man suffer these things if its possible to clear up? |
Now dem say e go take off - on top di big delta-IV Heavy rocket - on Sunday morning. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Real Madrid midfielder Luka Modric and former team-mate Christiano Ronaldo wey just move go Juventus bin win di Champions League final against Salah Liverpool. |
Jussie Smollett: Empire TV show don suspend di actor |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Prof Sonaiya hersef go run again for 2019 presidential race to comot President Muhammadu Buhari for power. |
Im also talk say im feel like say social media na di new art gallery for young creatives because di world dey change - many young people get mobile phone. |
Dem no support media player for your device You sabi wetin poetography be? |
Foto ontop social media show trees, mud and oda doti wey scata for road. |
'Fainting Dance' fit come in any form - Dance group to Kano Islamic Police Why we dey support Ganduje despite bribe video accuse - Kannywood artistes "I just dey waka my own for night na im I just see somebody hold my hand say make I enta car, wen I try draw bodi, na hot slap I receive before dem push me inside dia car... |
Asamoah Gyan: Black Stars captain don return from retirement after Ghana President intervene |
E suppose focus on: • To rebuild security infrastructure for schools and to establish community style of security • E suppose transfer students from places wey get high risk areas to safe schools • E suppose provide education for internally displaced persons for camps and communities. |
Fans, journalists, national team coaches and captains na dem go vote for di three finalists. |
Child marriage still remain common practice for inside West and Central Africa. |
limate change get hand for fight-fight between herdsmen and farmers? |
New research don show say you go still need to chook eye well-well to determine di relationship between body clock and cancer, because e fit affect woman risk to get breast cancer. |
According to di police oga, na by accident di villager take find di girl by as e dig grave for one burial ground for imown daughter. |
Dem go do news conference wia dem go announce am dis week. |
Dem don shift di Morocco membership matter till next year 2018. |
So wen security agencies no follow rule of law, dey arrest and detain tori pipo wit no trial, so dem no fit torchlight wetin goment dey do, e suppose worry Nigerians. |
Na rank wey di President attain through hard work before e retire from di Nigerian Army. |
pic.twitter.com/nZHXHhoDPt— INEC Nigeria (@inecnigeria) August 13, 2018 End of Twitter post, 2 Wetin we call dis foto, Some pipo reach di INEC office early mor-mor for 6 o'clock but dem still meet crowd Some pipo like Stanley Amos Chukwuemeka and Jennifer Uzoigwe, dem don try collect di registration form fill but dem n... |
"I no know how dem go wan impeach pesin wey don do correct job," na so Trump tok for inside Fox and Friends program. |
Another thing we de for inside dis tori World Cup 2018: Man travel go Russia forget ticket for house25th June 2018 Nigeria vs Iceland: Ahmed Musa don redeem Super Eagles image22nd June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innov... |
Thai cave rescue: Four more boys don comot, but dia coach, four odas still dey inside cave 8 July 2018 New Informate 9 July 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Some of diplayers for Wild Boars still dey wait make dme release all of di team Rescuers for Thai cave don comot four more boys fr... |
Skip Twitter post, 4 This @paulpogba criticism is too much though! |
"I read di instructions well-well, so I bin tink say I dey do di correct tin", Jenny tok. |
Skip Twitter post, 1 The U.S. condemns the ongoing violence in #Cameroon’s Anglophone regions. |
pic.twitter.com/GAJaaaBc3b— Roaree (@Gloaree) August 23, 2018 End of Twitter post, 1 Rule 1: No dey do two-aside Dis na big N-O! |
•Cameroon: Opposition wan hold dia Congress •Cameroon: Fru Ndi nova say e no be candidate for elections •Cameroon Election: De race done start De taim for de senator dem weh di act now suppose finish for 14 April 2018. |
The ponzi scheme he created killed many Nigerians, sent some to psychiatric hospitals & many are broke. |
Goment don ban mining for Zamfara State Last week pipo march enta street to demand make goment do something fast. |
Another thing we de for inside dis tori Audu Ogbeh, Nigeria minister for Agriculture say 'Nigerians dey import pizza from London'27th March 2019 Company dey find pesin to dey chop chocolate for life9th August 2018 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15... |
Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram May God equip us with wisdom knowledge, understanding and common sense of reasoning with the way we judge people. |
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Demonstrators no comot for street for Khartoum but dey dia overnight Protesters bin celebrate wen Ibn Awuf announce say im go step down but di Sudan Professionals Association, wey dey lead di demonstrations, later announce say dia protest for front of army headqua... |
Sexual assault wey occur for vaginal route na only (87.2%) be di common route of sexual assault. |
MTN get over 50million customers for Nigeria and 30 percent of di kontri business dey Nigeria. |
On 5 November 2019, one day afta we do di final episode of Di Missing Cryptoqueen podcast, Dr Raju broda Konstantin Ignatov show for court for New York to testify for goment for case against one lawyer wey dem accuse of $400m magomago wit di moni wey OneCoin make for US. |
Another thing we de for inside dis tori DR Congo: Joseph Kabila dey vex for Catholic church27th January 2018 Botswana say make Joseph Kabila step down26th February 2018 DR Congo don do strong thing to big mining companies10th March 2018 US tell DR Congo: No try to use electronic voting for presidential elections14th Fe... |
Deh don take e go hospital for treatment and oda pipo di continue for march, as den say deh go finish all for hospital on Saturday. |
Lagos traffic: See 9 ways you fit use take escape go-slow |
Two sojas inside viral video wey e show how deh di kill woman and pikin dem regain freedom? |
For 1970, at di age of 29 di Sultan overthrow im father, Said bin Taimur, for one bloody coup with di help of British support. |
Im say dem just need to make di nail rough small, no be to come over do am sotay di pesin nail go weak. |
But instead make I go gym, or change wetin I dey chop, I reason say make I try anoda method: masturbating. |
De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate Elizabeth Yamoah, Duration 2,158 hours wey don pass 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin... |
Jeune Afrique Magazine for de April fool, komot imaginary interview say Samuel Eto'o Fils di dream for become presidential candidate, how e see Anglophone crisis and George Weah laik model. |
E also win di Premier League Golden Boot for 2006-07 and 2009-10. |
urundi President don die: Yaradua, Nkrunziza, Gaddafi, oda Africa presidents wey die for office 11 June 2020 Wetin we call dis foto, Late President Umaru Yardua, Late President Moammar Gadhafi and Late President Pierre Nkruruziza On Tuesday, 9th June, news break say Burundi President Pierre Nkurunziza don die at di age... |
Police say na arrangee pipo do, say dia hand no follow. |
AAC say dem don appoint and swear-in new acting national chairman, Leonard Nzenwa. |
Ghana Prez Akudo-Addo believe say Ghana go fit fight de pandemic if de country fit run more covid-19 tests for places. |
Papa Liman kontinu say: "I no sabi which kain Islam di killers of Hauwa and Saifura dey practise. |
Oro festival na pure men affair for son of di soil alone and women, pikin dem plus visitors no suppose show face for road at all until di festival end. |
Di tin wit April Fools' Day be say nobodi realli know how e take start, so if you read dis one come believe am...na you sabi! |
Babajide Sanwo-Olu - Lagos state Wia dis foto come from, Babajide Sanwo-Olu/Facebook Wetin we call dis foto, Govnor Akinwunmi Ambode bin lose APC govnorship ticket to Sanwo-Olu inside primary election wey cause plenti confusion 2.Tonye Cole - Rivers state Wia dis foto come from, Tonye cole/facebook Wetin we call dis fo... |
I won't be surprise if President Buhari leave too.— Ejike Benjamin (@EjikeBenjamin) July 31, 2018 End of Twitter post, 8 Another thing we de for inside dis tori Ortom: EFCC don accuse Benue State govnor say im chop N22bn31st July 2018 Ortom: Na Buhari dey use lawmakers 'impeach' Benue governor - Spokesman30th July 2018... |
Another thing we de for inside dis tori Herdsmen killings: "Na because dem block cow road" - Defence Minister26th January 2018 Benue Killing: "Na looters wan spoil Buhari name" - Garba Shehu20th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you49 minutes wey don pa... |
"Na di presidential candidate dey choose im running mate," im tell BBC Pidgin. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nigeria sailor dey investigate illegal refineries for creek for Niger Delta 3. |
Simple, Duration 1,058th March 2018 Why Chimamanda Adichie been yab French Journalist wey wan know if Nigeria get bookshop28th January 2018 Vogue: Di African women wey shine for September edition of di magazine cover29th July 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment... |
E say im no trust pipo words as dem no get evidence. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di Soviet Union and di US get nuclear bomb wey dem point for each other during di Cold War If to say e dey wrong, di first nuclear blasts for happen minutes later. |
Felabration for Nigeria Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, 'If to say Fela no sing, dem for talk say na today Nigeria begin spoil' Dis festival na to celebrate di life and music of ogbonge Nigerian Afrobeat musician Fela Anikulapo Kuti wey die for 1997. |
Muhammad Biu, wey be national publicity secretary of ACF, read statement say na only President Buhari fit decide whether im go contest 2019 presidential election. |
Di best tin to do during dat kain katakata na to allow di students get break," Professor Kunya tok. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Pipo no suppose pay for transformer and pole - NERC Transformer, Pole and Power Equipment "No be di responsibility of customer or community to buy, replace or repair electric transformer, poles and oda equipment wey dem dey use supply electricity." |
And from dia, di management of di club cough out 200,000 naira to pay as deposit for treatment to begin." |
Di former Super Eagles coach die on 7 June 2016. |
Wetin we call dis foto, Dem start with medical check up so dat people go know dia blood sugar level, cholesterol and know dia blood pressure too Wetin we call dis foto, Dem also do aerobic exercise to warm up and to ginger pipo; organisers say e dey good too to prepare di bodi for long waka like 5km. |
She talk say this na wetin she bin dey find, because she no need money, but justice. |
Ghana: World’s most expensive fuel nation – COPEC, ICU dey claim |
She say as person dey old, na so some sickness dey come. |
Skip Twitter post, 1 Yesterday’s bank robbery in Offa LGA, that led to significant loss of lives and injury is a despicable act committed by cruel individuals. |
Another thing we de for inside dis tori John Lewis: What you need to know about di ogbonge civil rights activist18th July 2020 Tyrese Devon Haspil, Personal Assistant to Fahim Saleh, Gokada CEO dey arrested as suspect for di murder in New York18th July 2020 John Lewis accomplishments as U.S. Representative, Donald Trum... |
"E dey very very wrong make person park for road to pray, most especially for highway." |
Di 17 million houses na number wey pipo like to dey use but e no dey count population growth and investment wey no dey to build. |
For di Brazilian Consulate inside Lagos, our reporter send fotos as Nigeria fans go dia to watch di match and support dia national team. |
Some go even dey vex for dia work or dia office pipo and friends. |
From 13 years when di woman start to see her period, she go kontinu until she reach age 51. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.