text
stringlengths
21
14k
Finally, Halima say her dream na for children to finish school get beta work and comot her from dis suffer so she too go enjoy life like oda pipo.
Mnagagwa no tink say Mugabe wan beta tin for Zimbabwe Di main pipo wey dey contest today election na current President Emmerson Mnangagwa wey dey ruling Zanu-PF party and opposition leader Nelson Chamisa.
Sergio Aguero equal di club all-time scoring record.
Spanish teams still dey dominate Dis na di fourth time wey two Spanish clubs go jam demsef for UEFA Super Cup.
Dem bin don win and play draw against Inter for di group stages earlier for di competition and dem no show any sign say dia form go drop.
Di "Put Ghana First Demo" organised by Ghana First Patriotic Front (GFPF) dey argue say President Akufo-Addo sell Ghana en sovereignty give America for USD 20 million.
Another thing we de for inside dis tori Community for Bayelsa butcher big whale wey land beach29th July 2019 Monkey wey get 'Brazilian hair' don win animal foto of di year17th October 2018 Black panther: Camera catch di animal wey scarce for Kenya13th February 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal12 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
It's official, Nigeria will rot in corruption forever.
Floods in Cameroon Render Hundreds Homelesshttps://t.co/iTVjBLT3tq pic.twitter.com/Z71F1U7Hod— Global Analytica (@AnalyticaGlobal) October 29, 2019 End of Twitter post, 6 Skip Facebook post, 1 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC.
Dem fool pipo say Jackie Chan di kam Cameroon Di issue enta social media as pipo come dey worry on top im health as for 2013, im say im get Hyperthyroidism.
I see magic different to how plenti of una dey see magic.
Skip Twitter post, 1 #guavaisland @rihanna pic.twitter.com/thWN6QoQYr— courtney (@purelylorde) November 24, 2018 End of Twitter post, 1 As di trailer end e be like say Black Panther "Shuri", Letitia Wright and British Nigerian avctor,, Nonso Anozie go also follow show for di movie.
Staff for di Ikoyi Marriage Registry dey do dia work wit no fear.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Di Multidimensional Poverty Index list tins wey fit make pesin dey poor: Health: Dis one concern nutrition and child mortality.
Mary Wahome say she realise say she don do mistake after di surgeons say dem no see di blood problem wey dem dey find inside di patient brain.
Another thing we de for inside dis tori 3:33 Video, Emeka Ihedioha: 'Everybody know say na me win di 2019 Imo election', Duration 3,335th February 2020 Sanna Marin na di 34 year old woman to become world youngest PM9th December 2019 1:59 Video, Aisha Babangida: Meet di lady wey gada all First Ladies of Nigeria to empower 'poor women’ in memory of her mama, Duration 1,594th February 2020 2:21 Video, International women’s Day:"I know say di men no dey allow me see road at all", Duration 2,218th March 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020.
Recently, SplashData wey be leading provider of security application and service don release list of di 100 worst passwords wey no too strong for 2017.
OSUN JAMB STATE OFFICE, OSOGBO (REGISTRATION ONLY) OSUN Joseph Ayo Babalola University, Ikeji-Arakeji, Osun State OSUN Kemade Highflyers Academy , CAC Aduralere Street, Behind Rotkay Filling Station, Ondo Road, Ile-Ife, Osun State.
2020/21 academic session, according to di calendar wey di State Council approve na; First Term- 21th September to 18th December 2020 Second Term- 11th January to 9th April 2021 Third Term- 3rd May to 30th July 2021 Di latest from Oyo state dey come as di five west African nations wey dey sit for di West African examination Council exams dey consider to shift di exams from August.
Nigerians and Fashola dey do 'gbas gbos' on top bad roads Wetin happun?
Ah go give every tin for helep my young sistas for grow", Enganamouit weh na 2015 African Player of de Year tell .
Pesin say make she start to dey write books again.
On Thursday, di White House also bin say dem dey ban personal device like phone from di West Wing because of security concerns.
Of all di billionaires ontop di list, only 252 na im be women, and di richest self-made woman na real estate mogul Wu Yajun of China, wey worth like $9.4bn.
General Nka Valere say make military di respect human rights.
Wia dis foto come from, Getty Images When pipo dey fight on top money, e fit be say dem no dey handle money di same way.
US don charge Iran man wey hack Game of Thrones
Another thing we de for inside dis tori Halloween: Why some Africans dey join do di mask festival?31st October 2019 Image gallery, For Picture: India and Pakistan Jolly for Independence15th August 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal25 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Jonah Arogbofa 2014 - 2015 Like Muhammed, Arogbofa, Oghiadomhe also use im hand resign from di position.
Buhari blame police for security palava Di inauguration event take place on Wednesday morning for Eagles Square, Abuja inside di kontri capital.
Ganduje - Kano Govnorship Re-run: I go accept defeat if I lose di election - Ganduje 22 March 2019 Governor Abdullahi Ganduje of Kano don tell BBC inside exclusive interview say im go accept defeat if im lose afta di Saturday rerun elections wey go hold across 28 local goments for di states.
Dem manage go hang for mangrove forest and one of dem do video.
Best Contemporary Christian Music Album For albums containing at least 51% playing time of newly recorded, vocal, contemporary Christian music, including pop, rap/hip hop, or rock recordings.
Im also accuse Hezbollah, organization wey join for Lebanon government and wey Iran dey support, say dem dey try to scatter di country.
Dat waka, Libya, dey go across Mediterranean (sea) dey hustle, e dey break bodi.
#AmericanIdol A post shared by American Idol (@americanidol) on Mar 11, 2018 at 6:08pm PDT End of Instagram post, 1 Na so social media attack am say na sexual harrassment, say if na man do dat kain thing to woman, e go turn another thing.
Nigerian Ministerial review and wetin Buhari tell im ministers as im score dia performance
Cadée believe say women suppose get pesin for side wey go support dem as long as long as di pesin dey protected, like if di pesin wear mask for delivery room and e wash im hands wit soap and water.
Another thing we de for inside dis tori Dapchi School Girls: 'Yobe Governor just tell us say dem never see any of our daughters' - Papa Papa and mama dem of missing school girls from di Government Girls Science Technical College, Dapchi Yobe State, meet with di state governor today.22nd February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Which planet dem want take dis herdsmen to.
Funmilayo Ransome-Kuti: Strong African woman wey fight King and colonial goment
Skip Twitter post, 1 is it only me dt tink d news abt #funkeakindele in black panther is fake,i didnt see any1 like her in d trailer nd she made no statement— Aregbesola joshua (@joshares78) January 13, 2018 End of Twitter post, 1 Nigerians all over di world carry dis tori as sign say di Nigerian film industry a.k.a Nollywood don arrive.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Anoda Africa delegate decide to sidon try di massage chair to see how e be for bodi Another thing we de for inside dis tori Russia-Africa Summit: Wetin Nigeria, Ghana, Cameroon fit benefit from Putin23rd October 2019 Russia-Africa summit: Seven tins Buhari and Putin agree for Sochi24th October 2019 Buhari dey go Sochi for di Russia-Africa-summit21st October 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020.
Di PM call on citizens to go out an vote View more on twitterView more on twitter Article share tools Facebook Twitter ShareView more share options Share this post Copy this linkRead more about these links.
Dem say di gift na based on trust and no need for forensic evidence to see if person dey lie.
Artistes like Drake for Come Closer, Chris Brown for African Bad Gyal and Trey Songz for Gbese na im feature.
Wen she born di pikin, she dey white, and dem name di baby Karoline.
''You don arrive when you do big mistake and dem start internet challenge on top of your head.''
Former US presido George HW Bush don die Plenti crowd of supporters gada outside di hospital building, but police officers try to push dem back.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, John Boyega gives emotional protest speech: "Black men, it starts with you" John Gboyega para dey come a day afta 26 year old Keke Palmer wey be American actress challenge National Guard (US soldiers) to support "Black Lives Matter" protests Exactly a week before Boyega post for Twitter in reaction to George Floyd death cause anoda kasala on its own.
Di Police commissioner promise say di police don declare total war against pipo wey dey commit dis kain crime for di State.
Prof. Gambari replace Oga Abba Kyari wey im name trend ontop Nigerian social media websites for almost one week afta di goment announce im death on 17 April, 2020.
Another thing we de for inside dis tori ASUU strike: Why Nigerian university students no dey quick graduate9th January 2019 Armed Force Remembrance Day: How Boko Haram, Niger Delta militants palava change January 15 soldiers remembrance15th January 2019 BBC Akwa Ibom debate: Candidates go dig am out for debate14th January 2019 Moral Instruction: Police, Politics, Fela & Religion na wetin hot inside Falz nine-track album15th January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Deputy Corp Commander and Head of Operations Federal Road Safety corps FRSC for Lagos, Olalekan Morakinyo tell tori person Karina Igonikon dis one, as e say e dey easy now to do or renew drivers license because dem don get over 15 centres for Lagos wey pipo fit go do or renew dia drivers license.
Sall get plenty supporters, and im enter parliament for July, even though im bin campaign from jail.
These people are playing with us on this app!
NEC considered and approved the expulsion of Senator Kashamu Buruji, Mr. Samiu Sodipo, Engr.
ria gofment don release 23 more names of pipo dem say kolobi money 2 April 2018 Wia dis foto come from, @StellaOduah Wetin we call dis foto, Senator Stella Oduah na one of dose wey dia name dey for di new list Anoda 23 names of pipo wey dem say kolobi public money, na wetin di Nigerian gofment don release.
Okwo say, ''As Nollywood be, wen actor or actresses dem do movie wey sell wella, dia career go also blow unto say producers go dey find dem make dem come act for inside dia next movie.''
Lassa fever don kill two people for Imo state
Sangita Myska Today programme 10 November 2018 Wia dis foto come from, Karen Charmaine Chanakira E don reach one year wey ogbonge film producer Harvey Weinstein use im own leg waka enta hospital to treat sex addiction.
Wives of former and present govnors bin dey di Nnamdi Azikiwe International Airport wia she land for Abuja for early mor-mor.
One Northern Ireland paramilitary group wey dey oppose goment agree say na dem kill am.
Dis na sake of rumour wey to say na di same mathematics paper wey dem write for Ghana na im dem wan write for Nigeria.
But from clips wey dem dey show for internet, e be like say e dey around di choir or live orchestra.
Lagos APC primaries: Govnor Akinwunmi Ambode don accept result of election im lose 3 October 2018 Govnor Akinwunmi Ambode want make supporters of im All Progressives Party (APC) and oda Lagosians, stand for di back of Babajide Sanwo-Olu wey be di party candidate for next year govnorship election for di state.
Economic Advisory Council: Buhari team make sense but make dem torchlight jobs 17 September 2019 Wia dis foto come from, Kinglsey Moghalu Former deputy govnor of di Central Bank of Nigeria, Kingsley Moghalu, say make di new Economic Advisory Council (EAC) focus on how to improve life and no be to just sidon dey discuss.
Simone Gbagbo don get amnesty from Ivory Coast
Former addict - ‘Na competition with my friends make me begin smoke igbo’ - Former addict Karina Igonikon , Port Harcourt 30 June 2018 Wia dis foto come from, AFP Contributor Wetin we call dis foto, Goment law say na serious offence to plant or smoke Igbo for Nigeria Dis na di personal tori of drug addicts wey don do plenti battle to try stop drug abuse.
Another thing we de for inside dis tori Adebayo Akinfenwa: Wycombe Wanderers F C striker get Jurgen Klopp special message for crossing EFL League one14th July 2020 Herman Cain die with Covid-19: How di US ex-presidential candidate rise to become ogbonge politician and businessman31st July 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Strategist for Renaissance Capital, London, Gregory Smith talk say "confidence for Ghana inside drop small in 2019 compared to oda Africa sovereigns."
Wetin we call dis foto, President Biya be 84 years old Wia dis foto come from, Cameroon Government Wetin we call dis foto, Mr Biya na one of di leaders for Africa wey e don tay wey im don dey rule im country.
E show say e dey very dedicated and get power to dey around; we congratulate am on this amazing achievement."
Sunday Adeleke wey be pensioner tell BBC Pidgin say dem no dey owe dem any pension, but say na gratuity be dem problem.
Although di GFA no commission Tiger Eye PI make dem undertake di investigations, dem take di findings serious, according to di statement.
Skip Twitter post, 1 Today, I received a letter of congratulations from U.S. President Donald Trump ahead of #Cameroon’s 46th National Day celebrations.
Oga Onyema also respond to pipo wey bin dey to say im do wetin im do sake of say im be Ibo.
Dis na some of di lie-lie wey dey spread on top cancer.
We hope say government go see how dis forest take dey important come put law wey go control how companies dey tap natural resources for here.
Na tori pesin Jafaar Jafaar bin first release di video wia di govnor dey collect moni from one man, and since den oda videos don come out.
Although rules no dey say club must do guard of honour for di champions elect.
But tori pesin wey sabi goment house Ilorin wella say police need to torchlight di mata well-well and anybodi wey get hand for di offa robbery must face law.
YSC: Steps to register for 2019 Batch A National Youth Service Corps 5 March 2019 Wia dis foto come from, NYSC Di National Youth Service Corps just announce say dem don start online registration for di 2019 Batch A of corp members.
Alexander dey serve sixteen years sentence for child abuse and robbery.
Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, People wey dey fight fire find 20 gas cylinders for the house for Alcanar How police dey take look the matter?
From there, football carry am go Paris Saint Germain, AC Milan, Chelsea, Manchester City and Olympique Marseille.
For video inside wey Member of Parliament for Agotime-Ziope, Charles Agbeve release give BBC Pidgin, de former Defence Ministry staff, Christian Humphery Kwaku Agbeviade, who be visually impaired now talk say he den en family people dey travel go register for Kpetoe District EC office when dem arrest dem.
Another thing we de for inside dis tori Victor Moses score as Chelsea win Burnley 2-120th April 2018 Premier League results: Chelsea, Southampton, Swansea, Stoke, Burnley, Everton, Crystal Palace28th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Funke Akindele name don fade comot from di next Avengers movie Falz The BahdGuy: 'My music get sense' Black Panther don scatter box office record Na DuVernay share 'Flower of di Universe' for midnight and she thank di producer No I.D.
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 End of Twitter post, 8 Resident doctors na doctors wey don finish school suppose work under supervision wia dem go get anoda degree to specialize for one area of practice.
What is this drama all about.
Last month, dem receive di same sentence for singing one protest song inside court.
Merci à la population de Meiganga.
"Because I know say for Nigeria we no still dey see animals as anytin, I just want make dem dey use di 20% feed her, take care of her and her pikin."
Michael Zaydel wey be one American man wey police don dey find for US, surrender imself after police department complete di Facebook challenge wey im set for dem.
Wen dem pass di ban into law, pipo wey no like gay pesin (homphobes) come get free hand to dey do anyhow and no legal wahala, na wetin human right experts tell Human Rights Watch.
Na for 1978 dem bin give Mickey Mouse im own star for Hollywood Walk of Fame.
Di Primary wey start around 11:30pm on Tuesday night wen former President Goodluck Jonathan start di voting bin dey peaceful and officials from INEC, Department of State Security and oda security agencies bin dey ground to make sure say tins go well.
If you suggest make you and someone new meet and dem turn you down, no be di end of di world.
Charles Sirleaf wey be di former central bank govnor and pikin of former President Ellen Johnson Sirleaf na one of di officials wey no fit comot di kontri as e be so.