text
stringlengths
21
14k
Yusuf Kabba wey be di President, Sierra Leone Association of Ebola Survivors tell BBC New Pidgin tori person Ruona Meyer say dem need justice because: "some people no dey see again, dem eye don blind.
Regions and some deaths unaccounted for.
Dem no score Morocco any goal for dia six-game African group, dem finish ontop of di group wey get Ivory Coast.
Tanzania police arrest 65 witchdoctors ontop accuse of ritual killing
Dis dey come after Google withdraw access to dia software and di license go expire August 19.
Another thing we de for inside dis tori How Dapchi kidnap take resemble 'Chibok Girls'27th February 2018 Dapchi Girls: Parents don release 105 names24th February 2018 Buhari: I no go rest till Chibok and Dapchi girls come back14th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
"All dis kinds of jagajaga tins must stop.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 World Council for Churches condemn de killings Laik Amnesty International, World Council of Churches di also condemn how weh army kill woman and pikin dem for Far North for video weh e shock pipo for social media.
Dis decision make pipo wey don already travel to dia home towns to vote para well-well.
''Di pick-up continue dey drive enta inside deep deep bush.
Zinedine Zidane waka leave Real Madrid afta e win Champions League 3 times back-to-back
Why I no dey comot Jacob Zuma statue
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus treatement: US Food and Drug Administration joinbodi neva approve Chloroquine wey Trump say 'fit treat Covid-19'20th March 2020 Kim Jong-un dey seriously sick?
Di West Africans best chance come 5 minutes afta second half wit one solid chance wey di Egypt goalkeeper Mohamed Sobhy save from Ali Malle header.
Army add say Dr Sidi statement fit be part of way to weaken di moral of di ogbonge soldiers wey dey serve dia papa land so dat di militants no go take control.
Johann Berg Gudmundsson equalize for di home side after im jab cross from Lowton wey fly pass City goalie Ederson.
'Oldest Tsunami victim' skull come from Papua New Guinea 26 October 2017 Wia dis foto come from, ARTHUR DURBAND Wetin we call dis foto, Scientists think say dis skull na like 6,000 years old One old human skull wey comot from Papua New Guinea fit belong to di oldest Tsunami victim for world, na wetin scientists dey talk.
"Before we bi get problem with wire but now pipo de take wire, mercury and aluminium for recycle.
Gattuso talk say, ''Di work of na striker na to do im job and nobody suppose abuse everybody for England football because of wetin one person do or e no do''.
Di post get more dan 17,000 times and di hashtag #KFCProposal begin trend.
rotesters - Leah Sharibu suppose be Buhari May 29 gift to Nigerians - Protesters Dem no support media player for your device Leah Sharibu suppose be Buhari May 29 gift to Nigerians - Protesters 14 May 2019 Some Christian group hold ogbonge birthday party on Tuesday for Nigeria capital, Abuja to mark di16th birthday of Leah Sharibu, wey be di only schoolgirl wey Boko Haram hand afta di mass kidnapping for Dapchi, last year.
"If not for oda police wey come dia, pipo for kill di officer because na blood dey everywhere for im body, pipp beat am no be small."
BBC Pidgin get dis gist from Radio Nigeria tori pesin Alambo Datonye wey interview di former Super Eagles coach.
Somali president and di vice president exchange blow on live TV?
For October dat same year, e record di song Tipsy with US rapper Wale.
Wia dis foto come from, Eve Lloyd Knight Wetin we call dis foto, Leanne dey worried say she must use vibrator if she wan reach orgasm Leanne no be di only pesin wey dey para ontop di kain power wey dey inside vibrator.
Another thing we de for inside dis tori Herdsmen killings: Nigeria Army don start operation 'Cat Race'7th February 2018 Nigeria: Police don reject last position for world ranking11th November 2017 Buhari: Herdsmen attack go soon stop22nd January 2018 Fulani herdsmen: Why we attack Benue people4th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you55 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Balogun sign two year contract with di Seagulls afta im leave Bundesliga side Mainz for di end of last season.
Free train ride for Eid-el-Kabir jolly jolly 'Court no fit tell us not to take over Edo Assembly' Salamat Aliyu corpse go Kogi State North Central Nigeria after di parents go Bauchi to collect am and dem bury di promising 20 year old on Wednesday according to Islamic way. "
MadonnaAt60: Six eva green songs of 'Queen of Pop' 16 August 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Pipo all over di world dey join ogbonge American musician Madonna to celebrate today as she clock 60.
- See wetin we sabi23rd May 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
- Keyamo24th January 2019 Presidential Debate 2019: ‘How I go end call for Biafra, ASUU strike’ - Kingsley Moghalu20th January 2019 Presidential Debate 2019: How Nigerians vex say Buhari, Atiku no show face20th January 2019 Video, Nigeria Election 2019: Atiku Abubakar say "My age no mata...
De explosion happen around 7:30 pm 'Ketou' policeman for Rond Point Damas police post tell .
Kidnapping in Nigeria: IGP order security overhaul for South-South, South East highways
She get Bachelor of Law (LL.B Hons.)
Wia dis foto come from, @BBNaija Twitter Wetin we call dis foto, Laycon and Kiddway inside di BBNaija show before Kidd chop eviction on Sunday 13 September, 2020.
Another thing we de for inside dis tori Hanan Buhari: Nigeria President daughter marry Mohammed Turad Sha’aban - See fotos and videos from di wedding Nigeria President Muhammadu Buhari daughter Hanan wedding to Mohammed Turad Sha’aban happun for Aso rock, Abuja.4th September 2020.
"Di Secretary-General dey in support of unity and territorial integrity of Cameroon and encourage all parties make dem no do anything wey fit come turn into tension and violence," na wetin di statement talk.
Di Police Officers wey dey duty for di station come send alarm go Headquarters to call for reinforcement.
Another thing we de for inside dis tori 'Prince Charming' no dey so Italy woman marry herself She say she be di first "sologamist" for Italy, but e be like say solo wedding don dey grow all over di world.27th September 2017 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Na for December 2019 e go hold.
General Sani Abacha was Nigeria's military Head of State from 1993-1998 General Sani Abacha was Nigeria's military Head of State from 1993-1998 On October 1, 1996, Nigeria military Head of State, General Sani Abacha create Six more states following calls for di creation of more states by ethnic minorities.
Kano village of 'idiots' don finally get new name, to end 70 years of 'shame'
Even American comedian John Walsh put mouth.
Dem also tok say di security pipo wey suppose protect di pipo for di villages no respond quick quick, even for time wen e be like say dem don get di information of di attack.
uhari in Maiduguri: Why Borno pipo boo di president 14 February 2020 Wia dis foto come from, Twitter/@DeeOneAyekooto Pipo of Maiduguri, north east Nigeria, shock dia kontri pipo as dem boo di kontri president Muhammadu Buhari during im visit on Wednesday.
Davido, Wizkid, Simi, Olamide dey drag for Headies 'Artiste of di year' 13 April 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Davido na ogbonge multiple award winning Nigerian musician Afro beat singers Davido, Wizkid, Simi and Olamide tanda gidigba on top di list of pipo wey dem don nomonate to win di 2018 Headies Artist of di Year Award.
Teenager for Zamfara set fire for body say her parents no gree her marry for love
Woman no gree give her pikin breast if husband no pay am You fit give your pickin another woman breast milk?
Another thing we de for inside dis tori JAMB result 2019: April exam of 1.7 million candidates don come out11th May 2019 JAMB don release cut off mark for 2017/18 admission22nd August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
"Sake of that wey de cedi no perform well last year.
Africa wan host 2025 World Championship
Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Di Nigerian commentators for di match No comments, just tweets Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 End of Twitter post, 8 Another thing we de for inside dis tori Nigeria vs Congo: E end for draw28th May 2018 Nigeria vs Congo: Port Harcourt dey safe?28th May 2018 Super Eagles jersey wey everibodi wan buy28th May 2018 Usman Mohammed: Di Super Eagles player wey dribble 'evribodi' score goal23rd May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Still, di celeb dey like show body sha.
I pray that everyone sees the beauty and resilience of our people.
For instance, over 80% of their workforce are Nigerians.— Women_Advocate (@hauwa_farouk) August 3, 2020 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 So Shoprite is pulling out of Nigeria after years....Lol I will be waiting for one Ayourb or Ajuri to lecture me on how this won't affect Nigeria economy, and how Buhari war against corruption led to it.
Another thing we de for inside dis tori AS E DE HAPPEN Nigeria Presidential Election Results 2019: How Nigerians, world leaders celebrate Buhari re-election Nigeria Presidential Election 2019: Who be di third party candidate?27th February 2019 Election result update: "I humble say una find me worthy to kontinu"27th February 2019 Nigeria 2019 Elections: How di "Third Force" perform27th February 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?19 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
"So I go advice, make goment no reopen school until dem reopen markets so many parents fit work get sometin for hand first odawise, e go hard."
Tori be say Presido Trump administration don cari style support dis lawsuit, ontop say im goment filing a brief asking the court to overturn Obamacare's ban on preexisting conditions.
Valentine's Day wey most people and countries dey celebrate February 14 of every year to show love no be something wey some countries want make dia citizens observe.
See latest you need to know4th September 2020 Ed Sheeran and Cherry Seaborn announce birth of dia daughter Lyra Antarctica – See oda celebs wey become parents dis coronavirus period1st September 2020 "Kiddwaya eviction" shock housemates, fans of Big Brother Naija 2020 reality television show14th September 2020 Nigerian schools resumption date and private universities concerns as FG okay reopening of schools4th September 2020 Nigerian schools resumption date and ASUU, goment universities plus parents fresh concerns1st September 2020 "Obasanjo, Buhari" on Nigeria as 'failed state': Boko Haram, Biafra, poor health system, infrastructure cripple Nigeria as "failed state"?14th September 2020 BBNaija KiddWaya papa Terry Waya say leave Kidd alone, Big Brother Naija show dey open to 'poor man' pikin like my son and rich man pikin like your favourite housemate11th September 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
BBC Pidgin torchlight some of di story behind di hash tags: #JusticeForBarakat Today, Nigerians wake up to di shocking news of one young girl, Barakat Bello wey attackers rape and kill for her own house for Ibadan, Oyo state south west Nigeria.
lastic Pollution and how Lagosians dey use plastic am block water Dem no support media player for your device Plastic Pollution and how Lagosians dey use plastic am block water 23 June 2018 New Informate 25 June 2018 Lagos, wey be Nigeria commercial capital, dey produce ova 13,000 tons of waste evriday.
Another thing we de for inside dis tori Leah Sharibu mama cry, beg President Muhammadu Buhari to fulfil im promise to free her pikin10th February 2019 Leah Sharibu: Di last Dapchi girl dey beg Buhari to help free her27th August 2018 Leah Sharibu: 'My morale high wen I hear her voice' - Leah papa28th August 2018 Dapchi Girls kidnap: All di things you suppose know23rd March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Di service reflective tariff na di transition process wey go finally make Nigerians to dey pay cost reflective.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Another thing we de for inside dis tori Elisha Abbo explain why im attack lady for CCTV footage2nd July 2019 Senator Elisha Abbo: Senate, Police go investigate assault case against di lawmaker3rd July 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Oby Ezekwesili: "I dey run for president to destroy old system" Dem no support media player for your device Oby Ezekwesili: "I dey run for president to destroy old system" 7 October 2018 New Informate 8 October 2018 Co-founder of di ‘Bring Back Our Girls’ movement, Oby Ezekwesili, don declare to contest for president of Nigeria for 2019.
Another thing we de for inside dis tori Churches den mosques for Ghana agree plus gov't on tax payment30th August 2018 Why Serena Williams no wan do birthday party for her pikin29th August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
And based on history e no really dey favour di president.
Another thing we de for inside dis tori Teachers for Ghana don do nationwide strike3rd November 2017 Ghana: 'We no reduce soldiers dem money'14th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Liberia, Nigeria, make top ten kontris wey like to dey helep strangers 16 October 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Liberia don beat 128 kontris in di world to carri first afta sabi pipo world World Giving Index spend 10 years to torchlight who and who dey helep strangers pass.
Dean Furman (South Africa & Supersport United) 10.
Catholic church suspend priest wey dey rap during sermons
Kluiverth Aguilar na 16-year-old defender from Peru.
Another thing we de for inside dis tori "I prostitute day and night to buy my freedom"9th March 2018 Libya migrant crisis: "I do prostitute work for Libya, I no go lie" - Returnee2nd March 2018 "We dey use witch doctors to fight traffickers wey dey sell girls to do prostitute work"9th March 2018 25 of di Nigerian girls wey die for Mediterranean drown16th November 2017 Pope talk sorry after Nigerian woman query am about prostitution21st March 2018 Human trafficking: Interpol save 500 from five African countries24th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Shoprite leaving Nigeria and Tayo Amusan: Latest news about di retail company divestment 4 August 2020 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Shoprite storefront in Abuja, Nigeria No be news again say Shoprite, wey be Africa largest retail chain, don announce say dem don decide to divest alias cari dia money comot from dia Nigerian retail branch, Retail Supermarkets Nigeria, wey be di owners of Shoprite Supermarket Nigeria.
https://t.co/KiE7oIYrjo— The Lagos State Govt (@followlasg) June 28, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 I am deeply saddened about the tanker accident that occurred along Lagos-Ibadan Expressway yesterday that led to tragic loss of lives.
Di American bin struggle for di fight as Ruiz start strong for dia rematch fight wey happun for Las Vegas.
Nigeria Police IG don send trained-dogs to secure railways stations
Nigeria House of Representatives say paternity leave no go happen
For 1975, dem appoint am Deputy Minister of Foreign Affairs.
Coronavirus cases: Cameroon confirm 204 new infections for Covid-19
And sadly, di Facebook Live fail, due to a poor network connection.
Nigeria: How doctors strike dey affect people
De leaders say make goment komot army from de two regions, free prisoners weh deh get connection wit de crisis as conditions for start correct tok.
Di goment advise say make pipo no too near each oda, make dem dey at least 1 meter apart.
But most pipo no know wetin dey really happun for di church, as tori be say pipo dey sign non-disclosure agreement to enta.
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Another thing we de for inside dis tori Skepta: Nigeria-British rapper don become chief6th April 2018 How Davido #30BillionConcert take happen28th December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
How reliable be dis South Korea spy agency?
APC Lyon win Bayelsa Govnorship afta 20 years of PDP rule Yahaya Bello don win second term as Governor of Kogi State "Congratulations to Govnor Yahaya Bello on im re-election.
Trump say im don dey "feel good" inside video update to American pipo
Wia dis foto come from, Taiwo Dawodu Watch John Boyega emotional speech for Black Lives Matter demonstration How dis American actress challenge US soldiers to support "Black Lives Matter" protests Police wan free white woman wey bash me Nigerian student Ogechi bin dey drive for Maryland, United States wen di next tin she hear na gbam!
End of Facebook post, 1 Ernest Opoku last month admit for interview inside say true-true he have affair plus di actress wey she preg, but make menerz forgive am sake of he too dey suffer temptation like everyone.
ameroon prison riot: Authorities don put Yaoundé capital city for alert 25 July 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Paul Atanga Nji, Territorial Administration Minister, say Yaoundé na capital city and authorities no go allow any disorder.
End of Facebook post, 1 Oga Edward tok give tori pipo for Cork Echo Live say "Di fish nah di first one wey we dem go catch for south of Donegal Bay in 2019 and nah big fish".
Nigeria na di South Africa company biggest market, with almost 58 million users wey dey account for a third of dia main profit.
Wetin we call dis foto, People say dos Santos go still dey in charge Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Angola Election President dos Santos don dey rule Angola since 1979.
Kenya and Tanzania match na im go close di show by 9pm, di two teams lose dia opening match for group C, both of dem go dey eye three points for dis match to give dem ginger to progress for di completion.
Grand Slam final heartbreak in 2009 & 2014, losing to Kim Clijsters & Serena Williams both in the US Open.
Di kontri wey get di biggest population na India, wey be almost half of all di pipo.