text stringlengths 21 14k |
|---|
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: Nigeria don isolate three pipo sake of wetin fit be new case of Covid-196th March 2020 Coronavirus: See di list of kontris wey don get COVID-19 disease as e dey spread4th March 2020 Coronavirus: See how to make your own hand sanitizer23rd March 2020 Top Tori FG ban F... |
Di Darwin Initiative provide 500,000 dollars for de project for develop lasting jobs, reduce demand for illegal wild life and improve law enforcement. |
Mbappe and Griezmann, wey score one goal each for France 4-2 final win over Croatia, no fit catch Kane wit dia total of four goals each for di competition. |
Everybody dey hail Sudan goalkeeper Akram El Hadi after im do better-better save for di match and even penarity to secure im team third position. |
Dumebi Music Video: Why Divine Ikubor new video dey cause 'amebo' - Rema - Dumebi Music Video: Why Divine Ikubor new video dey cause 'amebo' 22 May 2019 Wia dis foto come from, Twitter/@heisrema Wetin we call dis foto, Di artiste, weyim real name na Divine Ikubor, join Mavins dis year Mevin record last born and fast ri... |
Apostle Nana Yaw Kumi, announce dis for di Global Minister's Conference event on Saturday. |
Tinubu hold closed door meeting wit President Buhari and afta di meeting e tell tori pipo say di Nigerian leader na man of character and courage who will never accept the offer of a third term in office. |
Di workshop na part of di plan wey government get to end di disease for Ghana around 2020 and to help people wey dey live with HIV/AIDS . |
Skip Twitter post, 1 460 new cases of #COVID19Nigeria; Lagos-150 Rivers-49 Oyo-43 Delta-38 FCT-26 Anambra-20 Kano-20 Plateau-18 Edo-14 Bayelsa-13 Enugu-13 Osun-12 Kwara-10 Borno-8 Ogun-7 Kaduna-6 Imo-4 Bauchi-3 Gombe-3 Niger-2 Adamawa-1 30,249 confirmed 12,373 discharged 684 deaths pic.twitter.com/uSvoIwWR3R— NCDC (@NC... |
ameroon: President Biya shake e cabinet after long time 3 March 2018 Wia dis foto come from, PATRICK KOVARIK/GETTY IMAGE Wetin we call dis foto, Cameroon president Paul Biya don appoint new ministers. |
"Make dem also do copy wey dem go give di SSAP on National Assembly Matters (Senate and House of Representatives), on or before Friday, March 23, 2018,' na wetin Mustapha talk. |
FAAN change am for MMA2 plus three oda airports for Nigeria as dem withdraw dia services |
"E get some variables wey we dey take into consideration before we come out with prices, covid-19 no be di reason." |
And as e be say Kano na reserved Muslim town, for pesin to free im mind like behave or think as im like, e no dey easy, but dat na who Emir Sanusi be. |
Consent no fit be wen person dey sleep or drunk. |
For March 2019, Ekiti announce some tins wey dem plan to do in order to reduce di crime for dia state. |
Another thing we de for inside dis tori Game of Thrones: Five true events wey ginger di feem wey dey break records22nd April 2019 Game of Thrones: How to stop spoilers from spoiling jolly for your life15th April 2019 Sophie Turner: Game of Thrones Sansa Stark don marry Jonas bobo for Las Vegas2nd May 2019 Top Tori FG b... |
Joyful Loveday, one of di drivers for Bille route wey im younger brother follow die for di Saturday incident tell BBC Pidgin say im don lose five boats to pirates attack since last year and im want justice for im brother death and compensation for di losses im don suffer. |
BBC 100 Women dey name 100 women wey don give inspiration to people with dia story and women wey dey influential for around di world every year. |
Chibundu Onuzo say di book make sense. |
Bus conductors for Lagos State go start to dey wear uniform form 1 January 2018. |
Kano state NMA later add say dem don quarantine all primary contacts and di tracing of oda contact go continue from today. |
Simisola start as gospel artist, before she come dey sing other type songs for 2014, when she release Tiff and E no go funny. |
My background for Nigeria strong well-well so e dey always show around me," na so him talk. |
You ain’t care when he was sharing his Groupon peen with the world while you were pregnant with Two Truths and A Lie. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nigerian Police tell BBC Pidgin on Friday say dem rescue 30 year old Aminu afta dem raid dia house wey dey for Farawa area. |
The summary is simple: Buhari has failed and should go and rest but PDP that is now controlled by Wike is not an option. |
ameroon tanker explosion don destroy 60 houses, kill one pesin 5 October 2018 One oil tanker explosion for Douala, Cameroon wey happen early mor-mor on Friday October 5 don kill one pesin come destroy 60 houses. |
Nonso wey be SS3 student for Federal Goverment College, Enugu tell BBC Pidgin for interview say e pain am well-well on top say e bin dey ready to enta di next phase of im life. |
Wia dis foto come from, Other Wetin we call dis foto, Na from window im take rescue di people as di car dey sink Im dive enter di water to save di people wey dey inside di car as e dey sink. |
Fatuma Gufu, wey be 14 years, na di deputy president for her school. |
For one statement, Chike say dem gbab break for di operation afta di govnor Akinwunmi Ambode and di honourable members of di state house of assembly, beg dem to give pipo one month to get all dia papers ready. |
US consulate: China Chengdu, Houston consul eviction cold war |
Many of dem dey wonder if di "Kiddricca ship" as dia fans dey call dem don crash sake of wetin Erica tok. |
Di teams dey divided into eight groups, only di top two go qualify for di knockout stage. |
Di lead author, Patrick Vinck, from Harvard Medical School, tell Newsday programme say pipo no trust di authorities because of plenti years of conflict and dis don affect di spread of di disease "Di lack of trust combine wit di epidemic don really make pipo no wan follow advise, dem no wan listen to wetin authorities g... |
Skip Twitter post, 1 UPDATE: Detectives have arrested Sylvester Ofori, 35, in the murder of his 27-year-old wife on September 8. |
Manchester vs Liverpool: How di ogbonge Premier League match take happun 4 January 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Sergio Aguero don score 37 Premier League goals for Man City against di 'big six' clubs Manchester City victory over Liverpool reduce Reds gap for di top of di Premier Lea... |
Maybe na only one book you read for di year, rather than di ten you bin want, maybe na only once a month you go gym wen you bin tok five days a week, e dey OK. Na new habit you wan start, and e no dey easy. |
Hussein say im dey shine im torchlight on top everybody from ground to di ogas at di top including di civilian leader of Burma, Aung San Suu Kyi. |
Another thing we de for inside dis tori Thousands of women dey protest for Togo21st January 2018 Togo Protest: Opposition don disobey government ban, enter street18th October 2017 DR Congo people protest over expensive passport20th September 2017 Kenya: No more protest for Nairobi, Mombasa and Kisumu12th October 2017 T... |
Wetin we call dis foto, Asanteman dey display dema colourful tradition Wetin we call dis foto, Pipo for ashanti or Asante as dem dey call am for Ghana dey speak Asante dialect of Twi Wetin we call dis foto, Gold full for Asante region and dis Gold na one of Ghana main natural resources wey demma export Top Tori Ten tin... |
ria Customs deny poison tin tomato dey market, say product na contraband 15 July 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Di Deputy Comptroller General of di Nigeria Customs Service (NCS), Anthony Ayalogu say im office no know about di poisonous tomato paste wey some pipo say dem import from Iran enta Nigeria. |
She say wetin people for di country want, na just to move forward with dia lives. |
President Kagame don talk say "This na another seven years to take care of things wey dey affect Rwandans, and to make sure say we turn to real Rwandans wey dey develop (economically)." |
Im be pipo pesin - di life and soul of family parties. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 With dis law wey don dey final, as submitted by lawmakers for di state and approved by di govnor Abdullahi Umar Ganduje on Wednesday May 8, di Kano Emirate wey dey over 200 years old don see new chapter for im history. |
"No be true say doctors dey run from work na just style of operation wey change for all hospitals so dat we no go come dey spread Covid-19." |
Another thing we de for inside dis tori ASUU strike: Why Nigerian university students no dey quick graduate9th January 2019 ASUU Strike go continue afta meeting wit goment no conclude1st February 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal20 minutes wey don pass In... |
Special mobile court don already convict 170 pesins on for di first day of di lockdown and over 20 cars wey dem arrest, di Rivers govnor say dem go auction dem. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 De squad start dey train Wednesday evening for de Suez Canal Complex ahead of dema next game on Saturday. |
Trump declare say North Korea na sponsor of terror 21 November 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, President Trump talk say di declaration suppose don happen long time ago. |
Chelsea don seal loan deal for Mateo Kovacic as dia goalkeeper Thibaut Courtois join Real Madrid. |
Madam Tosin advise say you go fit do dis one na say dey compare di amount wey places dey sell di tin wey you wan buy. |
"Sometimes pipo dey see us as prostitutes unto say sometimes we dey comot for early morning come back late for night" na wetin Funke tok. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Video wey show as di attack happun, wey dem call "SARS Operative shoot one man wey dem label fraudster for Ojota" , catch fire for social media. |
But, "Cameroon get for put more force for pikin weh deh get from mami and make young pipo stick for treatment", Ammassari tok. |
Another thing we de for inside dis tori Secret don come out why some pipo no dey gree fat no mata wetin dem chop26th January 2019 You want am boiled, fried or fresh? |
So weda na to learn how to speak new language or even to ride dia first bicycle, say dem put mind to learn am na good tin to encourage. |
Muslims for different kontris for world dey observe dis procession everi last Friday of Ramadan. |
Dem carry en body go Police Hospital mortuary, after which e possible say dem go bury am soon as to Islamic burial rite demand. |
Another thing we de for inside dis tori 2:00 Video, Nigeria: 'Why we Amputee United', Duration 2,0024th December 2017 1:43 Video, Meet Taekwando wonder woman, Duration 1,431st September 2017 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th Sept... |
Another thing we de for inside dis tori Amasa Firdaus: Hijab girl don finally do lawyers call to bar10th July 2018 Kemi Adeosun NYSC: How goment dey screen new ministers before dem start work9th July 2018 Nigeria population don reach 198 million - NPC11th April 2018 How madam take pour hot water for housegirl bodi say ... |
But Cameroon coach Alain Djeumfa for im post-match news conference blame di referee and im say na "miscarriage of justice." |
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, HIV test na one of di test wey dem go do, once person say im wan do full bodi check-up. |
Life in prison for 'Independence Day' bomba Charles Okah 7 March 2018 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Okah bin throw di bomb as people dey do independence day jolly for Abuja Federal High Court for Abuja, Nigeria don sentence Charles Okah and im second Obi Nwabueze to life for prison after dem b... |
But wen rumour say deh go cut internet start, Post and Telecom Minister, Minette Libom Li Likeng say no bi true say goment wan block internet. |
Chika Ike open up on Regina Daniels husband Ned Nwoko Rita Daniels deny 'attacking' Chika Ike for dating Ned, her daughter husband N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Amunike of Nigeria 'Dream Team' wey win Olympics gold na new head coach for Tanzania 6 August 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Emmanuel Amunike follow in gold with di 'Dream Team' for 1996 Olympics Tanzania don appoint former Nigeria winger Emmanuel Amunike as di new head coach of di na... |
Another thing we de for inside dis tori No monitor social media, Nigerians tell military Nigerians don talk say dem no like as military say dem dey monitor social media25th August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators... |
Climate change don cause too much air pollution so air no clean again. |
Another thing we de for inside dis tori Boko Haram: Nigeria Female Suicide Bombers don kill 2716th August 2017 Nigeria: Court don jail 20 Boko Haram suspects11th October 2017 Video, Teacher wey dey teach Boko Haram pickins26th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey d... |
Im say im go continue to dey pressurize security agencies to do dia work, im also draw ear give community leaders dem to control dia area. |
Dogboe face di Mexican for ring inside di Bukom boxing arena for Accra on 6 January - na di first correct boxing match dem go get for Ghana for 2018. |
Some of di young pipo say dem dey happy wit di work wey BBC pidgin dey do and dem go like see more of we work. |
Coronavirus tips: Covid 19 free sex alias kerewa, how pipo dey do am |
the film is called #GuavaIsland and the trailer premiered at Pharos.— 사랑과 죽음을주는 사람 (@kidcvldwell) November 25, 2018 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 Does this mean the end of @donaldglover ? |
Nigeria withdraw corruption case against Pinnick, Six tins wey happun for Copa Lagos as Senegal win 2019 edition Netherlands striker Sontje Hansen score three goals as Nigeria under 17 no fit stage comeback dis time like dem do for two of dia group stage match. |
Here na four tins wey we learn. |
Wen di presenter remind oga Mashaba say Johannesburg na im city and all dis attack happun for dia, plus say im apology go 'go long way', E reply say; "Wetin you dey tell me to really apology for? |
Di pickin, baby girl comot belle on 1 February 2018 and bin weigh 8 pounds and 9 ounces. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Zainab Safiyanu: 'E dey pain me say Kano State no get single modelling agency'5th December 2018 Zamfara twins: Community contribute money to free Hassana and Hussaina from kidnappers16th November 2018 Video, Wetin single women dey see for landlords hand14th August 2018 Pri... |
Hope still dey for Tottenham and Liverpool for di Champions League - but di thing go hard small. |
William Bourdon wey be civil society dem lawyer also respond. |
Some of dem dey talk say, dey wan make im come represent their country and no be United States of America. |
Success for Ghana penis surgery Men don tok 3 words dem like to dey hear during sex For joint statement, di Zambia Medicines Regulatory Authority, City Council of wia di product company dey and di Zambia Bureau of Standards say investigations don start and di public go soon know how far: "Officers from di three institu... |
Part of di allegation wey dem nack am na say im no gree implement di budget wey dem pass for ova three years according to di appropriation law. |
But still, di best way na to do surgery na if di person find am early. |
Di South Africa company, wey open dia first store for Lagos in 2005, say dem dey find buyer for dia business inside di West African kontri. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria don comot recession but ... Di National Bureau of Statistics for Nigeria don release new figures wey experts say na good news but more work still dey for front.5th September 2017 De one we dem don look 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one... |
so I no get any grudges against Laycon." |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon national dialogue: 'We go take part if goment gree we conditions'27th September 2019 Anglophone Crisis: Bafut Palace in Southern Cameroon say Prince Neba di fight for e life afta BIR attack28th September 2019 Paul Biya don order national dialogue for end of September10th... |
Infact research don also show say no be only pickin music dey help to dey sharp, old people too dey benefit from am. |
Hushpuppi: Big numbers behind Raymond Abbas arrest and why e shake Nigeria |
2018 budget, Dino Melaye top agenda between Buhari and National Assembly leaders 7 May 2018 Wia dis foto come from, SAUL LOEB Wetin we call dis foto, Nigeria president don hold talk wit dey principal officers of National Assembly Nigeria president Muhammadu Buhari bin hold emergency meeting wit principal officers of Na... |
@MobilePunch @NTANewsNow @channelstv @DailyPostNGR @vanguardngrnews @ProfOsinbajo @LeadershipNGA @THISDAYLIVE @BusinessDayNg @KapitalFM @asoradiotvabuja @yawazobiafm pic.twitter.com/Gfz5DpVxab— NERC Nigeria (@NERCNG) August 26, 2020 End of Twitter post, 2 Wetin dis one mean for Nigerians? |
"If you look di background of dat person, you go find out say na divine justice and nothing else. |
Keto Diet: Why dis woman dey do am |
Another thing we de for inside dis tori Ghana spare parts dealers dey vex for President Nana Akufo-Addo18th September 2018 Ghana beat Nigeria as most hardworking immigrants for United States23rd August 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass I... |
Im be tok before say na 5G dey cause coronavirus even as World Health Organisation don tok say no link for 5G and coronavirus. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.