text stringlengths 21 14k |
|---|
Skip Twitter post, 1 Thinking of going on another 3 months strike action.. https://t.co/wiF05MBEdu— Official_ASUU (@ASUUNGR) March 3, 2019 End of Twitter post, 1 ASUU don suspend strike Why dis university professor bone ASUU strike and threaten to sue di union National president of of ASUU, Professor Biodun Ogunyemi don come out tok say dat one no be true and make pipo no mind dat kain tori. |
Dis na Buffon first Champions League red card but e fit be im last because im don talk before say im ready to retire. |
Di CEO of MediaRoomHub, Azuka Ogujiuba tok say time don reach for Nigerians to focus on political positions wey fit make positive change happun fast-fast instead of to focus on di executive positions only. |
Di findings also show say di kontris dem wey abortion laws dey tight, na dem dey search well-well for abortion medicine. |
So far im dey unbeaten for im 21 professional fight but im opponent wey be Russian Olympic gold medallist go try to spoil dat record. |
Dem say e be like say di way di road get traffic dey wori di animal, na im come make am run go pesin house. |
Eddie: Ogbonge goal from Kun Aguero. |
26 September 2018 Wia dis foto come from, Menzgold "Business no be thing for di Pope" be di latest catch phrase which dey circulate for social media after CEO of Menzgold Nana Appiah Mensah post for Instagram in reaction to media reports about en business. |
Dem tell di girl say na small operation dem wan do for her belle. |
We dey process to dey tink about same study for Africa. |
See di latest facts23rd June 2020 Second wave of coronavirus: Wetin e be and wen e go happen?22nd June 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
PLATEAU Fadatkan Enterprise, All Nations Academy, Bokkos, Plateau State PLATEAU Federal College of Education, Jos-Panshin Road, Pankshin, Plateau State. |
Emefiele believe say dis plan fit reduce di farmers-herders conflict even as e add say di Central Bank no go change dia mind ontop mata. |
Colonel Sagir Musa wey be Acting Director Army Public Relations tok for statement say troops of Sector 1 Operation LAFIA DOLE, inside one joint clearance operations wit Chadian Defence Forces battle with Boko Haram terrorists on 13th of April 2019 for di Northern part of Wulgo, Tumbuma, Chikun Gudu and Bukar Maryam villages. |
E beat Melbourne wey dey for Australia for di ranking. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Didier Drogba help Chelsea win di European Champions League for 2012 For di year 2012, Didier Drogba cement e legendary status for European football as im score di equaliser and di winning penalty as Chelsea lift di European Champions League for di first time ever. |
As Darfur kasala begin catch fire for 2003, Hemeti help mobilise im clansmen to follow fight for goment soldiers. |
"For one of di games dem give one of our players red card and anoda one collect injury, di team continue di match like dat as nobodi dey bench". |
Bukarti add say from all indication di clip na from Shekau Friday sermon to im followers. |
Skip Twitter post, 1 https://t.co/ZKnvKlkqJF He said he was just joking. |
Skip Twitter post, 7 End of Twitter post, 7 Meanwhile Wizkid no talk one word ontop di mata, instead im nack im fans one for di road, im new release ''Manya'' for dem to enjoy. |
Police tell BBC say na members of one suspected cult rival group kill am for Kudeti area of Ibadan, Oyo state South West Nigeria on Sunday. |
Later, Esmond phone come dey ring upandan togeda with text message and emails from pipo wey want thank am. |
Wetin we call dis foto, Oga Asif Muneer Two of di largest cosmetic surgery groups for male sexual health for UK tell BBC Victoria Derbyshire programme say dem don see large increase for enquiries for penis fillers. |
Another thing we de for inside dis tori President Buhari give Nigerian company exclusive right to print e-passport11th July 2019 Buhari go submit ministerial list dis week - Senate President10th July 2019 Ruga Settlement: President Muhammadu Buhari don suspend Nigeria goment grazing plan for herdsmen3rd July 2019 Buhari ask Senate to confam Tanko Muhammad as CJN11th July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Magu: Nigeria big politicians wey go prison under di EFCC boss 7 July 2020 Wia dis foto come from, Other Di oga of di Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) for Nigeria, Ibrahim Magu, don go from man wey dey hunt down pipo wey tiff money to man wey dem dey torchlight ontop some accuse wey never still dey clear yet. |
Tori be say authorities go Mr Ezimakor house raid am come carry some things comot. |
"We go create beta environment to attract investors for di sector to helep solve di housing wahala for di kontri and achieve di gofment goal by 2033," na wetin im tok. |
Dem say gunmen comot from where dem hide, carry di men wey dey travel for two vehicles, even though di foreigners dia police escorts follow di police do shoot-shoot. |
Another thing we de for inside dis tori Di Nigerian road wia 47 accident happen for one month12th April 2018 Dana Air: FAAN statement on Port Harcourt accident dey premature - Nigeria Accident Investigative Bureau22nd February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Na epp from lawyer wey dey hustle wit one local LGBT organisation na im dem collect Sabo document wen im try for di second time. |
Wetin we call dis foto, Passengers feel safe on di train pass for road Why pipo no dey live for Abuja? |
Another thing we de for inside dis tori Woman wan troway poo-poo, come trap for window6th September 2017 Anoda woman don die afta 'Brazilian bum-bum' to add extra ikebe6th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Contributor to Genius: 100 Visions of di Future, a 3D-printed book celebrating Albert Einstein 64. |
Di Godfather hits a bum note Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di Godfather lose dia nomination for best original music score sake of say dem use work from one 1958 movie inside Dem bin nominate Francis Ford Coppola mob feem for 11 categories for 1973 Oscars and dem win three awards- including best picture, best actor and best adapted screenplay. |
Wia dis foto come from, Other Wia dis foto come from, Other Senior leaders wey dey di burial be Chairman of all Muslim groups in Oyo, Alhaji Kunle Saani, Sheikh Muiydeen Bello, Ibadan Community Leaders, Sheikh Abubakar Abdul Ganiyu Partner and others. |
Na three days Rosario city for Argentina, go take mourn dem. |
Animals like dogs and cats for in neighbourhood dey respond to am if he make demma sounds, what dem no know be say he be person. |
Global Anglican Future Conference (GAFCON) wey be di oda group of Anglican churches all around di world wey no dey talk to Church of England go meet dis May. |
Emiliano Sala: Cardiff City new signing dey inside plane wey disappear |
Menzgold announce 'AU Day' give customers for Ghana after dem sue SEC den BoG |
#SoarSuperEagles #BRANGA #Team9jaStrong pic.twitter.com/CBjbGrcM4o— The NFF (@thenff) September 26, 2019 End of Twitter post, 1 Rohr hand first time call up to Peter Olayinka and also recall Ramon Azeez to di Super Eagles for di first time in five years. |
Tanzania don ban Nigeria from 'visa on arrival Kidnap suspect wey take tramadol come sleep for six days fit die - Doctor Four men wey wear mask, kolobi oga Dewji, outside one hotel gym wey im dey always do early morning workout and na dis area rich pipo dey stay inside di kontri commercial capital. |
Local tori people, La Dépêche du Midi newspaper, say di man dey tell police say im hear voice for im head wey dey tell am say make im wound people. |
Di Prime Minister don apologize for di pishure. |
How Boko Haram take kill 30 Nigeria Soldiers 1 September 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Boko Haram dey give Nigeria soldiers headache since nine years At least 30 soldiers don die for Borno State northeast Nigeria afta Boko Haram militants attack dia base. |
Femi Fani-Kayode wey be member of di opposition People's Democratic Party, say Osinbajo no get "clean hand to blame pastors wey no dey tok against corruption for di kontri because im also betray di bodi of Christ." |
Another thing we de for inside dis tori #Zamfarakillings: How protesters provoke for President Muhammadu Buhari7th April 2019 Zamfara attack: Killings, kidnappings dey shake Shinkafi4th March 2019 Zamfara pipo protest killi killi wey dey hapun for di state24th December 2018 Zamfara attack: 'Network dey poor for di area but we confam say killing happun' - Police1st March 2019 Zamfara Killing: Why 1,000 army, air force, police dey go Zamfara to jam bandits30th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Ogbonge Nigerian lawyer Jiti Ogunye wey show for one programme ontop Channels TV on di day afta di DSS statement, believe say di security agency fit use wetin dem tok to affect any court case wey dey ground. |
AFCON 2019: CAF don give Egypt right to host dis year tournament |
Well, 10 teenagers from around di world between age 13 and 19 years dey dis year WEF, including 17-year-old Times Person of Di Year Greta Thunberg wey put world leaders for hot seat last year. |
If Fury win am e mean say all four heavyweight belts go dey shared between two British fighters - him and Anthony Joshua, go hold di IBF, WBA and WBO titles. |
She make £30.7m in di past 12 months from endorsement deals and tournament prize money, according to Forbes magazine. |
20 May 2018 Wia dis foto come from, Twitter/@iam_Davido Wetin we call dis foto, Davido perform for di first time for Suriname on Saturday You don ever hear of kontri name wey be Suriname? |
'Anything Ronaldo do, Messi go do am better' All di action as e happun Inside all of Messi 33 hat-trick for La Liga, E clear say dis one rank high. |
How much Nigeria politicians fit spend for campaigns 'I no fit describe my joy because today di world go know say I go school' - Uniport Student Jonathan "My Transition Hours" book na di account of wetin happun around and during di change of power for Nigeria for 2015 and na for di launching event im shock pipo with some of di tins im say. |
En last public appearance be during de NPP National Council Meeting on June 27, 2020 where President Akufo-Addo reveal say en Vice President go remain en running mate for de 2020 elections. |
uhari song: Why popular musician Dauda Kahutu Rarara dey collect money from 'poor pipo' to sing for di president 15 September 2020 Wia dis foto come from, Dauda Kahutu Rarara Popular political singer Dauda Kahutu Rarara tell BBC say na only poor pipo e allow to contribute to di money wey e dey gather to use sing for Nigerian president Muhammadu Buhari. |
Isaiah Inuwa, wey be di oga patapata for di company, say di Saturday exam happun for about 94 centers for 22 states across di kontri. |
: Beirut explosion casualty dey increase as Lebanese dey spread 'missile' conspiracy - See wetin di port city look like now, plus French President Macron & world reactions6th August 2020 Lebanon before and after: Beirut explosion, oda bomb blast wey shake di Middle East nation5th August 2020 6:08 Video, Lebanon domestic workers: Regina narrate her experience, Duration 6,083rd July 2020 Lebanon domestic workers: Nigerian women wey go find 'green pastures' but dem ‘sell’ molest and starve for di Middle East nation2nd July 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Ecowas Heads of States Chairmo condemn Ethiopia failed coup five days afta |
or dey wait for police report before dem treat di pesin. |
Skip Twitter post, 1 Yesterday was a dark day in Offa Kwara State, where a huge band of bandits lay siege on the whole town. |
Maryam Booth: ‘Nude video no go make us ban Maryam from Kannywood’ 10 February 2020 Wia dis foto come from, Maryam Booth/Facebook Chairmo for Kannywood Artistes Council Alhassan Kwalle tell BBC say nude video of actress Maryam Booth wey don go viral for social media for di last few days no go make dem ban her from acting. |
Dia main work na farming and fishing. |
Undertaker retirement: WWE star The Undertaker don 'retire' from wrestling |
Di BBC Governorship Debate for Delta State na di third debate wey BBC Pidgin organise. |
Kontri pipo bin don dey demand for her arrest. |
How Tramadol dey follow cause Boko Haram katakata Tramadol dey push pesin to wan commit suicide - Ghana FDA Go-slow trap robbers wey go rob bank Tok-tok pesin for police, Femi Joseph say di suspect and im gang members match enta di pharmacy to kidnap di owner. |
EFCC: Court don order Mompha to remain for prison |
2019 Election: Season of impeachment don start for Nigeria? |
Pikin wey dey chop strong food dey sleep wella Why local rice cost pass foreign rice for Nigeria Nutritionists says dis kain method to ripe fruit get plenti effect for bodi as e fit cause ulcer, stomach problem, diarrhoea, stroke and arthritis Even if woman wey get belle chop am, e fit cause miscarriages and oda wahala for di pikin. |
Wia dis foto come from, AFP Cameroon Di goment tok say dem don put safety measures to protect learners plus dem go clean di classrooms and share sanitisers and face masks to student as dem reopen school for June 1 Final year students and university students wey resume studies dey sit metres apart. |
So far Nigeria don confam nearly five hundred coronavirus cases with seventeenpipo wey don die and Friday 17 April na di day di kontri record dia highest number of daily cases at fifty one. |
I'm MAD— Ayonete (@Ayonete_I) January 21, 2020 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 John Legend is in lagos ? |
Nigeria Labour congress want President Buhari goment to begin pay di new minimum wage from May, 2019 to mark Workers' Day. |
De crisis weh e start for Anglophone regions for 2016 turn to fight as some group decide for take guns fight wit goment forces. |
Dem no support media player for your device Cyril Ramaphosa: Who be dis new South Africa President? |
Valentine Day: Woman wan marry her duvet on 14 February 8 February 2019 Wia dis foto come from, SWNS Wetin we call dis foto, She go wear dressing gown for di wedding wey she tok say any pesin fit come One 49 year old woman don tok say she wan marry her bed sheet for Valentine's Day. |
Kukasheka name di projects dem as Gwoza-Yamtake-Bita-Tokumbere-Sambisa and Gwoza-Yamtake-Bita roads. |
Many pipo for di room no fit hold demsefs as dem begin watch how one pharmacist, and even some pharmaceutical company dem dey use back door take sell di syrup enta black market. |
Skip Twitter post, 5 Well said..please could you explain to me how registering more political parties can widen the politics in Nigeria. |
SERAP say pikin wey no dey school dey exposed to different different tins like sexual violence, kidnapping, slave treatment and to sell-sell of pikin Inside di letter wey SERAP carri give ICC, dem say make di international court do for tins - two of dem na say make dem investigate di mata and do inquiry for di Nigerian goment and also prosecute all goment officials - from 1999 till today - wey dey responsible to face justice. |
She say: "dem go learn from dis wan and wen dem organise again, e go beta". |
Computer Village for Lagos don tok why dem no want traditional market leaders |
pic.twitter.com/1eCP9i2NwW— Tunde Leye (@tundeleye) August 23, 2018 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 IG @PoliceNG , how in the world did you put this level of blight on our Democracy with this saga of the protesting Imo women? |
Watch our 2-minute explainer on major trigger points that led to the current stalemate. |
Central Africa di struggle with economic reform |
"We dey so happy say finally pipo believe women, and not only for #MeToo but for court of law, lawyer Gloria Allred bin talk. |
Dem dey expect say plenty Head of States for different kontris go show. |
hibundu Onuzo say di book make sense. |
Court give Cyntoia Brown, wey bin suffer sexual abuse, life inside prison after she shoot Johnny Michael Allen wen she be just 16 years for 2004. |
Di Not Too Young to Run bill na bill wey dey try to reduce di age of people wey dey find political position, from president to House of Assembly. |
#EndSARS— Black_Prince (@ChukChambers) April 1, 2019 End of Twitter post, 2 SARS na special anti-robbery squad of Nigeria Police and last year dem enta news wella because of how dem dey take do tins. |
"So to obey di order of di president, di office of di Vice President, His Excellency Yemi Osinbajo don equally drop some number of such workers." |
Now, one organization think say dem don find one way to help people wey poor. |
Ghana gov't announce 'dumelo tax' on luxury vehicles den 35% tax on Ghc10,000 upward incomes ‘Tax Ghanaians more den take appoint family and friends’ – NDC blast Gov’t on proposed VAT increase After di nomination, Council of State go review di persons dem advise accordingly. |
Cancer dey real, but e no suppose be death sentence - awareness, and early detection and treatment na di important tins wey go make pesin survive. |
Im wan know how long di protest go continue. |
Another thing we de for inside dis tori Customs officers wey shoot man for viral video bin dey drunk - Transport company18th February 2019 APC caucus: Anybodi wey kolobi ballot box dey risk im life - Buhari18th February 2019 Nigeria Elections 2019: INEC say na lie say ballot papers dey politicians hand18th February 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate Elizabeth Yamoah, Duration 2,158 hours wey don pass 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.