text stringlengths 21 14k |
|---|
Na true say Kim Jong-Un don comot eye from di United States, South Korea or Japan sef, come face Nigeria as Im latest enemy? |
This morning, separatists fighters burn cars for Bounduma, deh shoot wan man weh e komot sports, and deh kill soldier cut head and Buea quiet, anoda resident for Bounduma explain. |
#BBCNigeria2019 Di materials wey dem dey carri no be only sensitive materials like voting sheet and ballot box, but also materials wey no dey sensitive. |
According to di last census wey Nigeria hold for 2006 Kano na im get di highest population of 16.3 million pipo even though some pipo say e fit don pass 20 million by now. |
Tibor Nagy say e tok human rights, correct shiddon tok wit President Biya 19 March 2019 Wia dis foto come from, Other Wetin we call dis foto, President Paul Biya and Tibor Nagy for di meeting Tibor Nagy, US Assistant Secretary for African Affairs afta meeting wit president Biya say e encourage make president Biya end violence, follow correct shiddon tok for Northwest and Southwest regions. |
Another thing we de for inside dis tori Lion Mama: Di woman wey fight rapist wey attack her daughter31st March 2019 How Kenya get first lawmaker from Somalia15th August 2017 Uterus didelphys: Woman deliver twins 26 days afta she born boy pikin28th March 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
But the President has not yet explained how the unilateral decision to kill him makes us safer. |
Tori be say im don even already follow meet wit protesters to hear dia side. |
ovak Djokovic beat Roger Federer to win back to back Wimbledon title 14 July 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Novak Djokovic beat Roger Federer to win back to back Wimbledon title. |
This is a healthy practice of waiting between pregnancies. |
"I don dey heal, small-small, I no be killer, I no be alcoholic, I no drive while I dey drunk, I get hand for inside accident wey kill pesin and I dey very sorry because of am." |
Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram A post shared by Kim Kardashian West (@kimkardashian) on May 27, 2014 at 7:58am PDT End of Instagram post, 1 Wen Kim Kardashian 'clear' her husband gbese For 2016, Kim Kardashian announce say she dey put 53 million dollars for inside joint account with her husband afta tori comot say e bin get gbese of di same amount. |
Na Liverpool be di only team wey don win City for Premier League, and dem show am again as dem use force and rush-rush take attack Pep Guardiola team, come score all dia goals inside 31 minutes for first half. |
Meanwhile, 2-Face na di first Nigerian to win di best African act for MOBO for 2007, other artistes like Dbanj , Nneka and Nice don win dis category before too. |
Another thing we de for inside dis tori Why Nigeria no wan Alison-Madueke back home Authorities say dem no go allow former minister of petroleum resources, Diezani Alison-Madueke, come back to Nigeria yet.5th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Senator Remi spoke for all Nigerian women out there who couldn’t look up to that animal. |
Say security wahala fit dey no stop Buhari supporters Oga Abubakar also ask why di areas for north wey Islamist militant group Boko Haram don cause serious problems for, manage to get plenti pipo wey comot to vote. |
De Communication Secretary confirm say since weh deh locate de leaders for Abuja, lawyers di try since but dey nova succeed for see dem. |
Another thing we de for inside dis tori Community for Bayelsa butcher big whale wey land beach29th July 2019 Whale meat dey good for you?31st July 2019 Kano deaths: Doctors deny tori say dem run comot di state sake of how pipo dey die28th April 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Boko Haram: Borno Govnor declare fasting and prayer against di militant group19th February 2020 Why Boko Haram leader Shekau threaten Nigeria Communications Minister - Bulama Bukarti17th February 2020 Boko Harm: Nigeria Army promote three sojas, dash dem TV and generator17th February 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal22 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Lagos 57 gay suspects: 'PVC na problem for dia bail condition' 30 August 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nigerian law no dey allow man and man or woman and woman marriage Di main crime of di 57 boys wey police for Lagos, South-West Nigeria arrest on Sunday August 26 na 'cultism'. |
Odas don criticise goment say dem adopt restriction wey no make sense based on di reality wey dey ground - say large percentage of pipo dey earn dia living based on every day hustle. |
World Cup 2018: How mattress fit don reveal Belgium 23-man squad 2 June 2018 Wia dis foto come from, VRT Wetin we call dis foto, Mattresses wey appear to show di player names E be like say Belgium don use style reveal dia 23-man squad wey go go di 2018 World Cup for Russia. |
Some of dem get asthma and even diabetes but dem say boxing dey help dia bodi to dey strong.. |
Success Adegor: SERAP don sue govnor Okowa for poor condition of primary schools |
Presido Buhari, no stop dia, im also change di name of Abuja National Stadium to Moshood Abiola stadium as part of di 2019 Democracy Day celebrations. |
Obilale lose e livelihood - and almost e life - for Cabinda and e dey striking say im tok say na since only di change in leadership for di Confederation of African Football for 2017, wen current president Ahmad comot Issa Hayatou, na im e don get any meaningful contact wit di continental governing body. |
Di 38-year old player don play for im country 116 times and e lead im team to win di 2006 World Cup for Germany. |
Dammy Krane say e go use di movement take teach people about crime. |
1 February 2018 Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI Wetin we call dis foto, Samuel Ortom Governor of Benue say dem dey try stop do kill-kill for di north central Nigerian state. |
Even as na only on statement dey give tori pipo on di state of dia pikin. |
Siddiqui also claim say one of di lecturer no gree submit im medical information give examiners. |
#GUICMR @MbomboSeidou@CAF_Online @Fguifoot1 pic.twitter.com/VP9Rs6G5tZ— Fecafoot-Officiel (@FecafootOfficie) April 28, 2019 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Congratulations to Cameroon @FecafootOfficie champions of #TotalAFCONU17 pic.twitter.com/bBJ5sC0MbD— CAF (@CAF_Online) April 28, 2019 End of Twitter post, 3 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Tori be say gunmen weh deh suspect say na Ambazonia forces torture di marine officer for may days sotei den kill and bury e, and na dis kana treatment weh rights group say e bi inhuman and wicked. |
Celebrations di go on dis morning for May 20 Avenue for Yaoundé as President Biya di chair de civilian and military march past with special unity for Nigeria army and guest. |
Belgium wan return African nationalist teeth nearly 60 years afta late Congo prime minister murder 11 September 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Patrice Lumumba bin rule Congo for just less than three months Court for Belgium don rule say di remaining part of Congolese independence leader Patrice Lumumba deadi bodi, wey Belgium keep afta im murder, fit return to im family. |
End of Facebook post, 1 People for Ghana vex government sake of recent fuel prices wey hit Ghc 5.10 for various fuel pumps across di country. |
Wia dis foto come from, AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Catholic Church for DR Congo na one of opposition groups wey don give Kabila gomet big headache Di December 23 election for DR Congo, go become di first time civilian goment go handover to anoda civilian goment. |
Im be di first pesin to hold di position of first personality for di party. |
As Head of House, Kiddwaya don get automatic immunity for dis week eviction and exclusive access to di Head of House Lounge for di week. |
Simidele Adeagbo talk say "I no think say plenty people fit qualify for di Olympics in fourmonths, dey try to learn sport wey suppose take years and years to learn." |
In 1984, Buhari pass Decree Number 4, di Protection Against False Accusations Decree, wey dem scholars say na di most repressive press law wey Nigeria don ever get be dat. |
African languages: Afaan Oromo: Na di language wey di biggest ethnic group for Ethiopia dey speak Amharic: Na official language for Ethiopia Tigrinya: Na di language wey people for Eritrea dey use pass, plus Arabic. |
Skip Twitter post, 1 Iran made a very big mistake!— Donald J. Trump (@realDonaldTrump) June 20, 2019 End of Twitter post, 1 Iran say di drone violate Iran dia airspace but US military don deny am. |
As e wear goggles and flippers, e hold one paper for di cabin window and Ms Antoine dey feem am from inside. |
Evri office or shop and motor parks wey open must to get water and soap for hand washing and evri pesin must to dey wear face masks. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Di artist wey call imsef di greatest artist wey don exist finally dop di album wey get 11 tracks. |
Scientist never chook eye to know why Nigeria people get am plenty, but dem say every Nigerian dey at risk to get am. |
Luckily, for di book Marvel Studios: The Firs 10 Years, Marvel release timeline for how di MCU bin dey set. |
Why Oscars disqualify Genevieve Nnaji 'Lionheart' film Genevieve Nnaji don sign film deal with US agency Mercy Aigbe: Wetin join Nollywood wit runs gals? |
Rakitic: Calm I got this Messi: Noo I want Eibar My Eibar pic.twitter.com/MQnsDVdPsY— JeroMe (@JeminisceNG) June 19, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Is Messi no longer a Goat ?? |
Ajax vs Tottenham: Lucas Moura suppose get statue |
Di VP visit di jail on Wednesday, where im present one report on top di condition wey prison dey inside Nigeria. |
Na so residents of di area begin post for social media to raise alarm sake of di substance wey dem claim say dey "come out of di ground and spreading". |
So around 3.00am wey I wake up from bed realise say I dey stand inside water for my room. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori WhatsApp wan limit message-sharing to fight fake news21st January 2019 How WhatsApp helep igbo become Mozambique second biggest export12th July 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?15 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Dis no be di first time Job don come Africa to do crusade. |
Helen Teghtegh wey di work wit di IDPs dem say no woman suppose go through dis kain pain to born pikin. |
But Presidency tok say all dis journey wey di Presido dey do get importance wella for di country economy. |
Di ogbonge oil company bin buy Frank Timis share for one gas field wey near di river of Senegal for $250m for 2017. |
And I decide not to react to some kain tori dem wey dey fly up and down dat also dey hard for me. " |
●As President Muhammadu Buhari dey look for di answers wey di nine Govnors of di Niger Delta region request, na im make im order di forensic audit to probe wetin happen to di resources of di Commission from 2001 to date. |
Di Governor frown for banks, supermarkets and oda institutions wey still dey allow pipo to enter di premises without wearing facemask. |
According to Nigeria data, crime dey three times as much, but make you remember Lagos big pass Abuja and di rate of murder for Abuja even plenti pass Lagos own. |
Favour Ikechukwu say some of dem dey use block raise dia bed sleep inside di water, even with di smell and dem dey get plenti infection. |
uhari tell ministers-designate to 'brace up' for di challenge 19 August 2019 Wia dis foto come from, Twitter/@NigeriaGov Nigeria President Muhammadu Buhari say im goment for eight years go don ready di grounds to lift 100 million Nigerians out of poverty in 10 years. |
Another thing we de for inside dis tori Port Harcourt hotel killing don claim anoda girl life13th September 2019 Port Harcourt hotel killing: Anoda girl dem murder make pipo para16th August 2019 Port Harcourt killing: Anoda woman dem murder, pour acid shock residents22nd August 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Tori wey don dey go round social media show corpers dey sleep for field and public buss for different places. |
Marc Garneau wey be Canada Minister of Transportation say dem dey redi to suspend flights if new informate come out say di aircraft get wahala. |
To make matters work worse, 13 Hours lost to Mel Gibson's World War Two drama Hacksaw Ridge. |
Deputy Minister - Ghana: Campaign promise of 'one village, one dam' no make sense - Deputy Minister 31 October 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, One Village One Dam suppose help Ghana to dey produce food di whole year. |
"Police Patrol team wey DPO Nimo Division CSP EGU Benjamin lead naim rush go di scene to block di place so tiff-tiff pipo no go use oppourtunity to loot." |
We all have a lot to offer, and equal weight must be given to our views.#ANigeria4All pic.twitter.com/hjBXdfqi7J— Eunice Atuejide (@eunice_atuejide) August 1, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Yet, I hate to be called feminist cos of the way brothers & sisters like you have bastardised the word. |
Na di Olodiana clan of Southern Ijaw Local Government Area na im Lyon come from. |
Wen di fight start Whittaker bin get upper hand as im carry heavy punch dey blow Adesanya for head but as di fight dey go on, Adesanya come do im own back and beat Whittaker. |
Dem don arrest di man and e dey Avsec custody." |
Na devil push me - Man wey rape im four daughters See as pipo enta road to protest for justice for Ochanya Ogbaje Na di state Ministry of Justice na im dey handle di case since 2011 and di prosecuting lawyer, Deinma Tamuno-Opubo, say di girl bin dey eight years for 2010 wen Felix commit di crime. |
Wetin you suppose know about Somaliland Somaliland declare im independence from Somalia for 1991. |
Di matter don cause serious fight from people wey like animals. |
Ebola outbreak for DR Congo, six months afta don claim nearly 400 lives 1 February 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dis na di tenth time wey Ebola go hit DRC since 1976 and na di second largest outbreak for history Today go mark six months since dem declare anoda Ebola outbreak for Democratic Republic of Congo. |
Gambia announce say dem dey komot for 2013 come talk say na "neo-colonial institution". |
Wia dis foto come from, Kano Emirate Council Wetin we call dis foto, Sanusi get two degrees - Economic and Islamic Studies In 2013 e colect special award on to how e dey help promote Islamic banking and finance for Global Islamic Finance Awards. |
Di Jamaican eight-time Olympic sprint champion score di third and fourth goals for di Mariners as dem win 4-0 win against Macarthur South West. |
paratist leader - “333 out about 3000 Anglophones for prison no make sense” - separatist leader 4 October 2019 Wia dis foto come from, Chris Anu/Facebook Chris Anu, deh communication secretary for Southern Cameroon leaders say for free 333 out about 3000 Anglophones for prisons dem no make any sense. |
2018 WASSCE: Why Nigerian students no too pass Maths Im come add say di mata dey urgent for dem to mobilise di students for NYSC by November dis year, as di school get rule of two years extra for students wey don finish programme to collect dia certificate or go youth service. |
Cathay Pacific Airways C-54, July 1954 On 23 July 1954 one Cathay Pacific C-54 Skymaster wey bin dey carry 19 passengers and crew bin dey fly from Bangkok to Hong Kong wen one mainland Chinese Army Fighter plane shoot am down off di coast of di Hainan Island. |
Just like di way World War II bring opportunity to women for America, because many of dia men don die or wound for war, Rwanda women today don gain from laws wey don give dem chance to do plenty big things. |
Evri day, we dey get new tori of house wey di tin don enta". |
Another thing we de for inside dis tori 1:06 Video, 'I put my mind for my game, my hustle my grind...' - Olamide, Duration 1,0626th October 2017 0:25 Video, "Merry New Year and Happy Jollof"- Yemi Alade, Duration 0,2524th December 2017 1:22 Video, Di 'sexiest' Angolan dance wey don catch fire all over di world, Duration 1,2222nd December 2017. |
Another thing we de for inside dis tori Anas expose 'Number 12' video: Ghana don suspend evritin wey concern football8th June 2018 'Our day-our day' for Ghanaians as Anas dey premier Number 12 video6th June 2018 Anas Number 12: Abedi Pele, Kofi Amoah and three odas dey lead Ghana football committee14th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Native American activists dey against di honouring of Columbus, dem say im journey to di Americas led to colonisation and killing of dia ancestors. |
Adenaya deny dis one give , im say since di strike start dem never do gra-gra scatter things or injure anybody. |
Nigerian rapper Olamide don open TV station 'Mummy, Daddy, am going to Hollywood' - Falz Nnedi Okorafor go write new Black Panther series Wia dis foto come from, Marvel Studios Wetin we call dis foto, Dora Milaje from Black Panther resemble di Dahomey Warriors for dia work One of di projects wey dem wan see weda dem fit do am na di Dahomey Warriors wey be ancient female warriors wey live for West Africa before. |
"We go focus on our next game." |
Skip Twitter post, 1 Why INEC is Cleaning the Voters Register? |
Ogunye add say di first step to manage di Shiite crisis na for federal gofment to release El-Zakzaky Shiites: "For us, death na just like transfer" - IMN member Wia dis foto come from, Getty Images 'Ticking time-bomb' Sabi pipo say di execution of Boko Haram leader Mohammed Yusuf for 2009 worsen di whole crisis. |
Ground don slide bury twenty pipo for Bafoussam West region 29 October 2019 Wia dis foto come from, Dimitri Kaute Na for night wen pipo di sleep weh ground just di slip laik 'nkelenge-nkelenge' cover some pipo for inside dia houses for Ngouache, for Bafoussam III council. |
#BuhariCabinet— Akinpelumi Akinboye (@theakinakinboye) August 21, 2019 End of Twitter post, 3 'Why Buhari comot power from Fashola hand?' |
Fanwo tell tori people say, ''One good thing we don discover be say dem no kill or wound di wife of di traditional chief, Chief Musa Edibo wey die''. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.