text
stringlengths
21
14k
Anglophone crisis: 'Small pikin', two fighters die as army attack separatists for Kumbo Northwest Cameroon
Oga Buhari hail BBC as dem dey torchlight tori well well before dem report am.
Di foto show di young girls bin pose for skimpy outfits.
New pictures of one of di five gang leaders wey police parade before also show am wit 'Aso Ebi' wey dem use for Saraki daughter wedding.
E suppose handover to di new govnor but as e be say dem don suspend am, according to di law for Nigeria na di Speaker of di State House of Assembly go takeover ruling of di State if swearing in no happun.
Another thing we de for inside dis tori Sweet sweet codeine: Drug abuse na evribodi problem - Saraki1st May 2018 Offa Robbery: Bukola Saraki say im ready to honour Nigeria Police invitation4th June 2018 Video, Plateau killings: 'Dem kill my four pikin'28th June 2018 How Imam take hide 262 inside mosque from killer 'herdsmen'28th June 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal51 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
How Nigerians dey 'parte' inside coronavirus lockdown Nigeria musician Davido fiancée test positive for coronavirus "For now, no testing centre dey di entire southeast.
Di Le Monde report say inside di elevators for AU headquarters, di language wey people dey hear no be French or English, but na Mandarin, wey be Chinese language.
Di statement from di Army HQ say di attack ontop 157 Task Force Battalion happun on November 18 2018 but e no open mouth ontop how many soldiers die.
Another thing we de for inside dis tori Presido Buhari don sign di 'Not too young to run' bill into law31st May 2018 Offa robbery: Nigeria Police say Bukola Saraki and Kwara State Govnor get hand for incident wey kill 33 pipo3rd June 2018 Offa Robbery: Bukola Saraki say im ready to honour Nigeria Police invitation4th June 2018 Senate President Bukola Saraki: Police say make I no appear for station again5th June 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
If di number fall below 2.1, den di size of population go begin drop.
National Commissioner supervising Bauchi, Gombe & Yobe States, Alh.
"Di court don chook eye for di mata, Consider evritin come agree say we dey right for our opinion say di APC no comply wit di electoral act so dem no dey eligible to participate for di 2019 general elections as e concern elective office for Rivers State.
For security di RSIEC tok tok pesin day dem dey partner wit all di security pipo dem to make sure say evri tin go dey peaceful for all di local goment even di ones wey dey for riverine areas dem, dem go even use drones monitor evri evri even as dem don renovate dia structures to make sure say even if rain fall as na rainy season dem dey do di elections, e no go spoil dia materials or hinder di process.
Before dis day, goment bi organise some activities for mark de day, and de new tin dis year na de "Cameroon living together days".
"Di information wey show say di account holder na resident for tax purposes inside more than one jurisdiction, dey expected to dey available to Financial Institutions during account opening processes for di KYC and AML purpose."
As dey don pay de moni for process de doki for appeal, court go den process record for appeal, wit lawyers dia memorandum and oda tins, den send am for Court of Appeal make court start de case.
ourt don give Mogadishu bomber death sentence 6 February 2018 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Di Somalia truck attack kill almost 500 people Somalia military court don sentence one man wey get hand for di country deadliest bombing last year to death.
Valentines Day 2020: See how EFCC wan take mark di day
Cameroon: Lawyer say adjournment na delay tactic for Mancho Bibixy and odas case
Police public relations officer, Jimoh Moshood, say tori pipo no understand wetin di oga for police talk.
Kaduna State: Fight-fight don kill at least 13 people
Since Anglophone crisis reach anode level, all side is use fire as dia weapon, di burn house, school, dis taim na hospital, even some taims pipo di die for inside house.
Skip Twitter post, 1 ....We thank Attorney General Jeff Sessions for his service, and wish him well!
Another thing we de for inside dis tori Champions League: Which European club fit win am17th September 2019 Brazil confam friendly wit Nigeria and Senegal for October17th September 2019 Nigerian club buy footballer for N50009th September 2019 Lukaku: Inter Milan don sign Belgium striker from Manchester United for £74m8th August 2019 Ivory Coast Titi Kone don win best Africa freestyle footballer 201916th September 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Skepta: Nigeria-British rapper don become chief6th April 2018 Taylor Swift don sell one million copies of her album in four days15th November 2017 Shatta Wale don put leg inside trouser with Wizkid fans16th November 2017 Tiwa Savage don top Apple's iTunes World Music Chart25th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Dem explain say all these plants cost Ghana about 300-400 megawatts of power, hence de unstable power supply.
The 'general' is up to something.— iam_oluwasegun (@SegunOderinlo) December 12, 2019 End of Twitter post, 10 Skip Twitter post, 11 Making Nigeria visa free for all African countries when your citizens still have to obtain visas to visit some of these countries is not a good economic decision.
Nigeria dey group D with Croatia, Iceland and Argentina.
Another thing we de for inside dis tori Revolution protest: Nigeria Police don tag Sowore march as treasonable offence4th August 2019 Omoyele Sowore: Police say dem no dey aware of arrest of Sahara Reporters Publisher wey wan do Revolution3rd August 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Kenya TV shutdown: Government never obey court order 1 February 2018 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Empty studio for NTV channel Kenya government still never allow TV stations wey dem shutdown to start again, even after High court don suspend di shutdown.
On 28 November, di goment also give citizenship to 126 of dem as part of di celebrations.
2 December 2019 Heavy flooding afta months of ogbonge heavy rainfall dey cause kasala for Somalia, Kenya, South Sudan, Ethiopia and DRC.
Some parents say dem see needle marks for dia pickin body and dem circulate di picture of di needle marks on top social media.
Victor Ndip Akem, one of de 1990 lions don say e go laik for get e own house for Limbe, Southwest region.
Senator monthly salary fit buy 866 bags of rice, while your monthly salary fit buy 3 bag of rice.
Medical staff di fear for tok for tori pipo as army go threaten and torture dem.
Another thing we de for inside dis tori Minimum wage: Pipo wey go enjoy di new 30k wen e become law7th November 2018 NLC Strike: Buhari don agree for N30,000 minimum wage - APC6th November 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
For China, donkey meat na serious food wey many people like, and some restaurants dey wey dey serve only special donkey dishes.
E say the World sport governing body bin no invite am or reach am on top di mata and dem no give am any room to ansa any kwesion before dem make dia decision.
Irmiya Migit, wey dey live for di village tell BBC Pidgin say wen dem hear say dem dey attack di pipo for di next village, Nghar pipo run go meet security pipo wey dey di village.
Di Kontri don declare three days of national mourning for am.
Justice Idris say as EFCC fail to call all dis pipo to come testify inside di mata for court, na im kill dis mata.
According to Ononuju, di endorsement na way to show wia di socio-cultural group dem stand and e fit motivate pipo in favour of any of di candidates.
NNPC - wey be Nigeria goment oil company wey also suffer damages for dis explosion, announce on Sunday night say dem put off di pipeline fire around 11.30pm but di fire start again early mor mor on Monday.
"Na so dem lock us up allowing us to rest for only small time, no prayers allowed, no family visits, dis na how many of us spend our last three months, e get my colleague wey work 24 hours straight without rest."
Di bill na to epp give di repentant Boko Haram boys dem di opportunity to learn handwork like carpentry, to mould clay and do oda art work.
Di beginning - otherwise known as iPhone 2G Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di 1st generation iPhone dey for palm of a hand outside one Apple store, Hong Kong, 2007 iPhone 2G na di 1st generation iPhone wey dem release in United States, June 2007.
Di incident lead to di closing of all gate wey lead to di the National Assembly premises.
Di civil society people wey put pressure on top government head on top di mata bin join bodi dey plan to do rally dis Wednesday if dem no release di journalist.
Another thing we de for inside dis tori Why Morocco loose di 2026 World Cup bid to US, Mexico and Canada Fans for di north African kontri say na to face di 2018 Russia World Cup remain.14th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Just now UK Aid don already give 2million dollars for UNICEF weh deh go do de work for ground and de remaining half million deh go giveam afta.
Juneteenth no be national holiday Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Even though na one of di oldest celebrations for US, Juneteenth no dey officially recognised as nationwide holiday As at now, 46 of di 50 states and di District of Columbia dey officially celebrate Juneteenth, dem neva make am Federal holiday even though civil rights joinodi done dey fight for am for many years.
$227m 2014 Finance Ministry tok say Liechtenstein return $227m $320m 2017 Switzerland go return $320m $308m 2020 Di United States go return $308m dollars to di Nigerian goment under di condition say dem go use di money to do three mahor projects Wia e come from Transparency International, Nigeria goment, World Bank, Attorney General Report Jersey Na five million poor pipo for Nigeria dem target to collect N5000 (dat na like $14) evri month, as part of di National Social Safety Nets project (NASSP).
Wia dis foto come from, CARL DE SOUZA Wetin we call dis foto, Nyantakyi na Vice Presido of Confederation of African Football (CAF) On Thursday Ghana President, Akufo-Addo bin sack all Ghana Football Association (GFA) members on top dis Anas expose; 'Number 12' video.
ameroon secessionists wan proof of life for dia leader 2 February 2018 Wia dis foto come from, @GovAmba -Twitter Wetin we call dis foto, Since 1 October 2017 wey secessionist group declare freedom from La Republic na im katakata increase for southern Cameroon Secessionist dia group for Cameroon don say dem no go gree - government must tok weti yi do with dia leader Sisiku Ayuk Tabe, and dozens of odas wey dem arrest last month.
Tori be say dem test oga Machar on 13 May afta one of di members of di goment task force wey dey lead di fight against di virus test positive.
#NGAGUI You see that bonus?, them go vomit am, deir dad pic.twitter.com/WsO3MWEwuY— Trend Queen (@Enkaynjama18) June 26, 2019 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 #NGAGUI dear @NGSuperEagles pls play for NIGERIA today..And @thenff pay this guy's their bonuses.
20 tins to look out for in di year 2020 Why Beyonce go 'through hell come back' "My husband bin tell me say I dey smell pregnant woman for here".
E no too tey afta im flying school, im come begin work as public relations officer for Kabo Air wey don pack up now.
Another thing we de for inside dis tori President Beji Essebsi dey hospital, as Tunisia dey shake ontop twin bomb blasts27th June 2019 Tunisia don ban niqab for goment offices5th July 2019 Beji Caid Essebsi: Tunisia go swear in Speaker Ennaceur to replace late President Essebsi25th July 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020.
Skip Twitter post, 1 WATCH LIVE: PM @BorisJohnson opens the UK-Africa Investment Summit in London #InvestInAfrica https://t.co/FLTXpRG1es— UK Prime Minister (@10DowningStreet) January 20, 2020 End of Twitter post, 1 See wetin Nigeria Ghana and Cameroon go gain Nigeria Many African leaders don land for UK for Dis very important summit but how dis meeting go benefit Nigeria, Ghana and Cameroon.
Waec say no leakage of any paper, whatsoever happun.
Armed robber dress as reverend sister to go rob bureau de change
One eyewitness wey speak to BBC yan say di gunmen comot from bushes wey dey near Issa town and e personally count 19 dead bodis for Dan Adua town and 13 for Garki town.
Best R&B Album For albums containing at least 51% playing time of new R&B recordings.
E get di ones wey good and dey work well and na dat one I go be too.
And dat na why pipo dey shock well-well when dem see woman dey do di work.
Comfort Ali dey use bread ginger security pipo wey dey fight COVID-19 coronavirus for Lagos inside lockdown in Nigeria
"My husband bin don die before I born my pikin and afta all di suffer, vigilante pipo beat am break im neck, back bone and march-march im bele," she tok.
Police pick up Menzgold CEO afta he arrive Ghana GHc1 billion bail condition for Menzgold CEO Menzgold CEO, Nana Appiah Mensah also talk government sey dem for satisfy three conditions which go help am pay en customers.
Another thing we de for inside dis tori Nirbhaya case: Four men die by hanging for 2012 Delhi bus rape and kill kill20th March 2020 Zamfara killings: 'Dem kill my two brothers and uncle'8th April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wia dis foto come from, Twitter Wetin we call dis foto, A hacked tweet from Apple's account Di BBC fit report from one security source say web address - cryptoforhealth.com - wia some of di hacked tweets direct users dey registered by one cyber-attacker wey use di email address mkworth5@gmail.com.
Benue tanker explosion: 40 pipo die and 60 odas injure for di accident
"E no be de job of de Speaker to now dictate to journalists wey de cover parliament, wey issues dem fit cover den what time.
Biggie add say Erica actions last night disrespect Big Brother House rules and wetin make am worse na di fact say she be di current HoH wey suppose to lead by example.
End of Facebook post, 2 Ekiti Election: INEC don begin declare unit result, confam say dem tiff ballot box Wetin we call dis foto, INEC say Saturday voting start by 8 O'clock for 98 per cent of all di 2451 polling units.
She bin comot as second runner up for di See Gobe season.
According to Dr. Frank Ankobea, President of the Ghana Medical Association, dem "reach agreement plus government, sake of that we suspend wanna planned strike" De Fair Wages and Salaries Commission's (FWSC) promise say dem go sign de agreed conditions of service document give members of de Ghana Medical Association.
Oti talk say dem dey investigate di officers and wen dem finish, di men go face special police court.
United States Ambassador to Ghana Robert P. Jackson over di weekend reveal say more people for Ghana be gay pass what people dey expect, he even add say e be possible say Ghana go legalise gay rights in 10 years.
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus and sex: Wetin you need to know31st March 2020 Coronavirus: Wetin we still no sabi about Covid-194th April 2020 Coronavirus update: Tins you fit do, di ones you must avoid for dis Covid-19 lockdown14th April 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Martin, wey write Game of Thrones, go follow join help.
Wia dis foto come from, Getty Images Di star freestyle between im songs wen show wan finish.
oronavirus: Lagos goment rules on facemask and social distancing and how e affect you Gift Andrew Reporter, , Lagos 18 May 2020 New Informate 26 August 2020 Wia dis foto come from, Babajide sanwo-olu/twitter As goment done relax plenti of di Covid 19 lockdown rules across dio kontri, pipo dey wonder which rules and regulations still dey in place.
Some pipo para afta dem see advert wey tok say women wey get small breast get 'physical defect' for Russia.
Dis na di third woman wey go die in three weeks, two for different hotels.
Im also blast Harriet Tubman say she no free slaves but make di slaves go work for oda whites, but say pipo dey hail di woman for providing escape for slaves for di 19th century.
BBC call Kaduna police several times to hear wetin dem dey do about di protest but dia tok tok pesin no pick.
Customers fit use dia website and WhatsApp.
Wia dis foto come from, PHILIPPE DESMAZES/AFP/GETTY IMAGES Wetin we call dis foto, Herdsmen dey waka all over Nigeria dey find food for dia cattle Na beg I dey - President Buhari For dis same meeting, di President tell di Benue leaders say im dey ask dem "in di name of God" make dem beg dia people not to fight.
#Free #Trade pic.twitter.com/iSEM7fnK6h— Bashir Ahmad (@BashirAhmaad) July 7, 2019 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 This is significant.
However im dreams scata for 2006 afta im suffer car accident wia im bin break im leg and na im make am bury e football career.
Another thing we de for inside dis tori TICAD 2019: Wetin dey carri Buhari go Japan26th August 2019 AfDB: Nigeria don collect $200m igbese to boost electricity4th December 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020.
Nigeria, Cameroon and Ivory Coast go miss demsef for CHAN 2018 group stage
Kidnappers gbab five Redeemed Church Pastors for Ijebu-Ode IGP order search for killers of Rev father and begin rescue operation for RCCG pastors Earlier on Saturday morning oga Oyeyemi tok say di force been rescue di only woman among di five victims, madam Chidinma Ibelegbo.
On Tuesday video of Houston Texas family physician go viral before Facebook, Twitter, Youtube and oda platforms komot'am as Dr. Stella di tok for American pipo for for treat patients afta e treat 350 with hydrochloroquine.
Di President of BCPG, Akinola George tell say dis na because most buildings for Lagos no be pipo wey dem properly train to dey build am.
BBC Exclusive: Voters dey collect N4,000 bribe for PVC BBC Pidgin go one of di PVC centre for Ikoyi for Lagos to use korokoro eye see how e be.
Robert Mugabe: Some questions never clear for Zimbabwe 23 November 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Former President Robert Mugabe rule Zimbabwe for 37 years For dis Robert Mugabe matter, tori be say e be like di more you look, di less you see na im dey happen.