text
stringlengths
21
14k
Di leader of Zanu-PF dia youth wing, Kudzai Chipanga, say di general no get di full support of di entire military.
Government bin don put 10:00 pm to 5:00 am curfew for Bamenda on November 8 after dem kill three paramilitary police and di curfew go remain until 23 November.
Resident tell say deh go for move relative e corpse for one mortuary for town and deh whole place di smell bad as some corpse fit di rotten as light no dey for cool dem.
I no stop anybodi wey wan be president" 21 January 2019 "Nigeria army fight against Boko Haram no dey enough because di head of di armed forces don tire."
World Cup 2018: Ronaldo score hat trick, im statue change E suppose be CR7 Champions League - Ronaldo Ronaldo dey comot for Real Madrid?
Skip Twitter post, 1 Ashley Young made 11 crosses today ... None of them found target ... pic.twitter.com/6M23JfJhhB— #ALFREDO..!!!
Di top three Presidents na still Abraham Lincoln; George Washington; and Franklin Delano Roosevelt.
Another thing we de for inside dis tori Jussie Smollett attack: How Bobrisky, Tonto Dikeh and odas react30th January 2019 How Diddy take hama pass all di musicians for 20178th December 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers46 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria President Buhari wan go see doctor for UK8th May 2018 Health workers union for Nigeria don begin strike18th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
oronavirus in Africa: 10 innovations wey Covid-19 inspire 16 August 2020 Wia dis foto come from, Ecole Supérieure Polytechnique Dakar Wetin we call dis foto, Di Doctor Car robot As Africa don pass more than one million confam Covid-19 cases, innovators on di continent don respond to palava wey di pandemic carry come wit different-different solutions.
Lebanon domestic workers: Regina narrate her experience
But e first campaign rally and some of im recent Twitter messages don cause confusion and concern.
Di lawyers say di govnor no represent wetin di association stand for.
News agency Reuters say di report disgrace Libya well-well, and even Europe, wey don dey put more hope for Libya dia security forces to stop migrants, make dem no dey cross di Mediterranean sea anyhow enter Europe.
E serve as State Director of Security in Osun, Akwa Ibom, and Lagos States.
America deport Harvard new student from airport because of im 'friend Facebook post' 28 August 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Harvard University say dem dey try to resolve di mata before classes begin on September 3 America authorities drive one 17 years old Harvard University student back to im kontri because of social media post wey im Facebook friends do.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 For di headquarter of George Weah im Coalition Democratic Change(CDC) party, some supporters don already dey happy and celebrate say na dia person win.
GPE Financing Conference: Ghana Leader no want Africa to depend on donation
Another thing we de for inside dis tori JAY-Z: Things 'dey cool' with Solange21st August 2017 Beyonce papa Mathew Knowles say im get breast cancer2nd October 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Make nobody deceive us, economy dey feed on politics and because our politics dey depressing, our economy dey even more depressing today.
Qualifying matches still dey but e get so teams wey e sure say you no go see, so who dem be?
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Oby Ezekwesili On Sunday 7 October, di main opposition People's Democratic Party, PDP, choose former vice president Atiku Abubakar as dia candidate.
Di US Secretary of State say as US dey find way to get reasonable relationship with China, dem no go waste time to go tough with di country if dem no respect dia neighbours.
If dis kind thing happen, di person wey apply for visa fit no get di visa again, and if dat person dey inside United States di authority dia fit ban di person from America.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, 2019 election: 'Our mumu don do' - Sowore Another thing we de for inside dis tori Donald Duke say im go contest for 2019 presidential election9th June 2018 ‘Federal Gofment, investigate Rivers State Judiciary destruction’ - Gov Wike12th May 2018 Nigeria 2019 election: Which zone get di highest voters wey register?16th February 2018 1:20 Video, 2019 election: 'Our mumu don do' - Sowore, Duration 1,2010th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Ebola Crisis: Nigeria dey at low risk to import Ebola Virus now
Di castle also get im own swimming pool and sauna.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Jeffrey Epstein and Ghislaine Maxwell in New York in 2005 "Maxwell bin play one important role to epp Epstein to identify, befriend and groom minor victims for abuse," said na wetin Audrey Strauss, acting US attorney for di southern district of New York tok.
Association for journalists dem di plan for go take de die bodi from military hospital for June 6 for bury'am.
Munir na son to late Emir of Zaria Mallam Jafaru Dan Isyaku wey rule between 1937-1959, so some pipo say dis na chance for di former commissioner to fill im late father shoes.
Skip Twitter post, 1 VIDEO: How suspended senator, Omo-Agege ran away with the mace Cc: @NGRSenate pic.twitter.com/nM41AOdexd— TheCable (@thecableng) April 18, 2018 End of Twitter post, 1 Di mace na very powerful tool for Nigeria legislative process and e dey show power and authority and if e no dey, any law wey dem pass no go stand.
Today’s certification of our Wild Polio-Free status is in fulfillment of that pledge to not only Nigerians,but to all Africans.
Ghana minister for information Kojo Oppong Nkrumah say President Nana Akufo-Addo go discuss wit Nigeria President Muhammadu Buhari to solve di mata peacefully.
oronavirus domestic violence: Surviving lockdown wen you dey trapped with your abusive partner By Azeezat Olaoluwa Women's Affairs Reporter, West Africa 15 May 2020 Wia dis foto come from, AFP Di United Nations don describe violence against women during di coronavirus lockdown as "shadow pandemic".
Kano village wey chief order no gree pipo marry Mansur Abubakar , Kano 13 November 2019 Pipo of Kera village for Garko local goment of Kano northwest Nigeria say dem wan make state goment and Gaya Emirate council chook mouth as dia chief bring out new rule wey stop marriages for four months now.
Virus: Chloroquine fit control COVID-19 disease?
Her mama been dey always vex for tori people and na dat wetin ginger am become tori person.
England international Wilshere, 25, don struggle with injury since im join Arsenal for 2008, im even spend di 2016-17 season on loan to Bournemouth.
Mo Omer na im be di boy name and e come from Canada.
Di song come from im "Outside" album and di tin top of iTunes charts when America rapper Kanye West release im album "Ye."
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Nigeria Independence Day: You fit use Pidgin sing national anthem?
Dis boat come to help carry passengers go before e come capsize.
Governor Ganduje supporters don begin celebrate across di state while PDP supporters don begin vex ontop di ruling on social media.
"Even for Belgium representative no bi fit enta polling unit ", Kamto tok.
But I go say Real Madrid na fantastic club."
'Operation Puff na collabo with di Nigeria Armed Forces plus Department of State Security to free di kontri and prevent kidnapping especially Kaduna, Katsina, Kogi, Niger and Zamfara state.
Through those years of my silence, stories were manufactured in the mainstream and social media about the accident.
Di papa tok say none of im pikin fit help am.
Sabi peope don already connect wetin people dey chop to cancer before.
call di army spokes person to confirm di tori, but e no pick e call.
Another thing we de for inside dis tori 13:45 Video, Sex for grades: How secret investigate expose sexual harassment by lecturers for West Africa big-big universities, 13,457th October 2019 2:49 Video, Football betting: Ugandan fan chook eye inside di dark side of di sports, 2,4925th September 2019 De one we dem don look 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 2:53 Video, Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her and Ned Nwoko baby, 2,5311th July 2020 2:44 Video, Traditional womb setting massage: See places wia dem dey practice am to 'help woman get belle', 2,447th May 2020.
One Sierra Leone government worker [wey no gree make we mention her name] tell say e no dey new to pipo for inside di country because na law dem follow.
Di government don dey try dey collect back some of di girls wey loss dat time and President Muhammadu Buhari wey enter government for May 2015 don promise to finish Boko Haram and return all di Chibok school pickin dem.
According to tori people Reuters, aside from di 745 kg of cocaine wey police seize and di people wey dem arrest, police also scatter one laboratory where dem dey carry other things mix with di drug.
Another thing we de for inside dis tori Palais de Tokyo: Why dis Paris museum allow plenty naked visitors at once7th May 2018 How I take stop masturbation for one year26th April 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers28 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Another thing we de for inside dis tori Kenya: Election bodi don postpone remaining election27th October 2017 Emeka Ihedioha: INEC don declare PDP candidate winner of Imo Govnorship election11th March 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
For di recent #EndSARS campaign, one of di things wey Nigerians accuse police of na say dem dey always harass young boys wey dey carry dada.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Im say make FBI go back to di job wey dem suppose do so Americans go dey proud of dem.
Tru tru, Mozambique igbo business be like any oda business - just anoda tin wey dey pass through Mozambique wey international companies dey arrange.
End of Facebook post, 3 GGSA Director, Dr Boamah reveal say dis year alone dem experience two major tremors for disame area, which be evidence say di earthquake zone still be active so people for dey guard.
See foto dem of di Super Eagles jersey wey everybodi dey talk about "Di new Super Eagles' jersey go soon enter market all over the work, including some NIKE shops for different parts of Nigeria, on 29 May 2018, before di Eagles go travel go London for dia friendly match wit England.
Ah bin lef ma pikin for ma sista for go fain work for get moni, but ma sista lef for back start high-up wit de pikin.
Wit help from one friend wey be shoe-shiner, e start to clean shoes.
Di court adjourn di mata till Thursday, 9th, April, 2020 sake of say make dem get report say di three of dem comply wit di agreement.
Mr Adesina bin dey face accuse of poor governance, say im dey kolobi money and do favouritism.
Obaseki win di Edo PDP Primaries unopposed just three days afta e join Nigeria main opposition party.
Meet di Nigerian designer wey don dress Beyonce, Wizkid and oda celebs Dem no support media player for your device Meet di Nigerian designer wey don dress Beyonce, Wizkid and oda celebs 2 April 2018 Designer, stylist and creative director, dis na some of di things wey Ugo Mozie dey do.
Another thing we de for inside dis tori Khadijat Oluboyo: Na yahoo boyfriend kill Khadijat Oluboyo to use for 'money ritual' - Nigeria Police9th July 2018 DELSU Student murder: ‘Make dem provide Elozino Ogege wey yahoo boys kill or I go sue di school'25th November 2018 Anglophone Crisis: "Deh kill ma massa, burn wa house, stay for Yaoundé no easy"- Prisca Yemji17th January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Di story of dis drama na about Massimo, one member of Sicilian Mafia family and Laura wey be sales director.
But di People's Democratic Party (PDP), wey be di main opposition party, dey among dose wey don talk say di ruling All Progressive Congress (APC) go cari dis moni keep to battle di 2019 election.
Danjuma Goje don step down for Ahmed Lawan Senate President Bukola Saraki say, "im goal for life na to serve Nigeria" and im go serve her always for any capacity.
Wetin we call dis foto, Road accident na big palava wey dey happun always for Lagos and e don kill pipo wella Another thing we de for inside dis tori Image gallery, Kenya election: Protests for pictures24th October 2017 Lagos: 3 pipo die for Ojuelegba bridge accident - NEMA20th June 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Wia dis foto come from, yakutiamedia.ru Wetin we call dis foto, Police block di area Another thing we de for inside dis tori Nigeria Dana Air: Back door fall as plane dey land Di door make noise throughout as di plane bin dey fly for sky.7th February 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal52 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
De group say de situation for Anglophone regions di bad da so, wit more dan 200 instances weh separatists di attack, kidnap, and security forces di burn commit oda crimes dem.
Some people even carry dada hair come world, while some wey like di hair well-well dey lock dia natural hair by choice.
One loaf go get 70 crickets inside wey dem dry and grind, dem go mix am with flour, wheat and seed.
Another thing we de for inside dis tori Cameroon secessionist: Lawyers di try get court hearing for Abuja22nd January 2018 Cameroon: School for second term start na with fear for Anglophone region8th January 2018 Video, Cameroon: "Soldiers dey do bad bad things"7th December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you41 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
On 9 March 2019, Ihedioha contest for di gubernatorial seat for Imo State under di political platform of di PDP.
Ghana opposition NDC list 51 family and friends inside Akufo-Addo govment 6 November 2019 Wia dis foto come from, Government of Ghana/Facebook Opposition party for Ghana, National Democratic Congress (NDC) release list of 51 people wey dem say be families and friends of de Akufo-Addo govment.
Di Hull victory na start of record- wey give 13 straight Premier League wins for Chelsea and 22 back to back league starts for Moses, until e get injury for April.
Shattered screens and broken promises But Huawei palava for America no end dia.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Price of things fit go up small Oga Ita Enang tell tori pipo say only those wey dey employ less than 25 pipo dey excluded from di new 30k.
'Face di UK corruption charge first,' Nigeria tell Alison-Madueke JAMB question - How snake take chop N36 million?
Helen Zille: Why dis politician dey bathe only once every three days?
Japan Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Dem get name wey dem dey call each year wey dem dey enter.
Dis na sake of say DSS get one special strong head, so e normal make dem blank court order and do wetin dem like.
Chameleon work, security problem fit make Cameroon no host AFCON
"I drink poison when I see say I don blind" 'Na my voice and brain I get' As e dey follow do sport na, one day e dey go field go practice high jump, di sport wey im like wella.
In terms of seniority, Victor Giadom na di most senior officer so im come become acting national chairman."
See di new goment guidelines1st June 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal26 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Yeeeeey Manchester United to Europa League like :#CHEWAT pic.twitter.com/5qaOxJq253— Wayne Brian (@waynebrian7) May 5, 2019 End of Twitter post, 4 Ole Gunnar Solskjaer' team neva win any of dia last five matches, dis na dia worst run since dem go eight games without victory under Luis van Gaal between November and December 2015.
Another thing we de for inside dis tori Video, How my step-father rape me for seven years’3rd December 2019 Sokoto Doctor dey face fire say im ‘rape’ im patient23rd March 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Chairperson of di committee, Chineze Anyaene tok for di statement say because filmmakers wan produce film wey go get wide reach dem gats do am for English.
No bi only for Northwest weh measures dey for keep pipo safe, na de same measure weh deh take for Buea council, Tiko council and odas, all place locked for two days, motor-parks, off-licence, night club, no business.
Wia dis foto come from, STEPHANE DE SAKUTIN Wetin we call dis foto, Aliko Dangote don dey successful from cement, enter sugar, to oil business Local tori pipo, The Cable also report on Friday say oga Dare follow journalists tok say repair work go start in one or two weeks time.
pic.twitter.com/dv4TAGDYVn— Sunday Oliseh (@SundayOOliseh) June 17, 2019 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 You've got to feel for Nigeria's 18 year-old goalkeeper Chiamaka Nnadozie Reaction ️: https://t.co/baSDmhbXP9#NGAFRA #bbcfootball#FIFAWWC pic.twitter.com/Dnh0VEZE6G— BBC 5 Live Sport (@5liveSport) June 17, 2019 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 Appreciation Tweet to this Falcon ... well done Nnadozie #NGAFRA #NGRFRA pic.twitter.com/8Op2TEkgkt— Being Human is not Enough (@realdanielemeka) June 17, 2019 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 This is actually mad!!
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Ms Fapson talk say she go carry di driver go court even as she get video.
"Na like cup final wey we need to win," talk Les Eléphants coach Marc Wilmots inside news conference on Wednesday.
70 year old Mama Adaoma Maxwell wey don live for Bundu Ama over 20 years tell BBC Pidgin say na for 2012 dem build di only free general out-toilet for di waterside through community effort and do some small repairs five years ago, but since dat time dem never fit renovate am as many pipo no gree contribute.
De rights group say dis informal meeting fit push international community for shine eye for human rights abuses for Anglophone regions.