text
stringlengths
21
14k
See some of di best response.
Di time wen EFCC post di tweet BBC tori pesin wey dey ground for Ekiti dey monitor tins try to reach out to oga Fayose for Government House Ado-Ekiti and even for im Irẹpodun/ifẹlodun - im local goment area but e no dey dia.
No drink pass as your body go fit carry.
But, no di kain word wey many local pipo dey expect to here from dia president be dis.
De project di give pads dem for school for helep de girls dem weh wen deh stain dia uniform or dey in need for go take'am use.
Di kasala between Nigerian traders and di Ghana authority fit cause major k-leg for Nigeria/Ghana diplomatic relations.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, APC mass defection: 'Maybe rice price go reduce' Bukola Saraki‏ port to PDP 'go burst katakata for Senate' Why Adams Oshiomhole dey find Bukola Saraki 'crown' President Buhari dey go London go chill for 10 days Di national chairman of APC, Adams Oshiomhole, tok say na di PDP umbrella wey don tear cause make pipo run leave dia side.
'Europe vessels dey do illegal fishing for Africa'
Wetin we call dis foto, With N500 ($1.4) person fit watch Femi perform for New Afrika Shrine every Sunday.
Pipo fo Ghana enta twitter to yab di decision.
She say:"As soon as dey snap di photo, e drop im hands from my waist go down to my buttock and squeeze am, na im make you see say for di picture my mouth dey wide open."
Im padi wey dey live for Lagos, tell one "pesin wey get strong leg" of wetin dey worry Sabo.
Liberia President George Weah don tweet im sorry message to di families wey lose loved ones.
Di royal couple bin don decide say for di invitation list, 600 go be pipo wey dem know and 600 go be pipo wey don show strong leadership and wey don serve dia communities well well.
Mr. Oyekanmi tell say INEC no get plan to burn PVCs wey dia owners never come collect.
Di more "why" and "how" dem ask, di beta dem go do for school.
Another thing we de for inside dis tori Wetin make goment Radio workers dey protest for Nigeria9th July 2018 Fresh FM: Yinka Ayefele say na politics make Oyo State goment destroy im building19th August 2018 Video, Meet di 'Ordinary President' wey dey ginger pipo13th April 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
During protests for Saturday and Monday, IMN members dey demand make authorities release Sheik Ibrahim El Zakzaky, wey one federal court don tok say im detention since 2015 no follow law and e dey unconstitutional.
Francois Oman Biyick, say e bi know how for tok for e mates and e no bin bi na no and yes na yes.
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, For their judgement, di Supreme Court judges say electoral body IEBC deliberately do mago-mago for di result Supreme court don order say make dem do di election again for October 26.
Make any pesin wey get addiction mata waka go Yaba or any of dis hospital wey get better expert".
Abacha loot: Meet pipo wey don begin collect am for Anambra State
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Dis one dey happy with all di artistes dem wey dey help to push di music go front.
Na her brother carry her go Boko Haram side, come marry am give im friend when she bin dey 11-year-old.
Wia dis foto come from, UniversalImagesGroup Wetin we call dis foto, Kidney stop for work fain, doty di accumulate and na artificial way, machine di komot waste, and deh di call'am haemodialysis For pass for machine only two taims na already under treatment, den for miss two session di complicate tins, e add.
Dis one dey very important, keep your ID safe Another thing we de for inside dis tori Access Bank: Stamp duty charge and why Access Bank customer service make pipo call out di Nigerian commercial bank29th June 2020 How to apply for N-Power 2020 registration and requirements for N-Power wey be Nigeria goment recruitment web portal to empower young pipo28th June 2020 Hushpuppi arrest video in Dubai make many wonder who be Ramoni Igbalode AKA Hushpuppi wey police catch for 'Fox hunt 2' operation - See wetin we sabi27th June 2020 Twitter voice note: Five tins you suppose know about di new feature18th June 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Venezuela For 2003, di Supreme Court approve law for Venezuela wey tok say na crime to offend, weda na for writing or for speech and you fit spend up to 30 months for prison.
Wolves smart for dia business for transfer market, dem sign loan players on permanent deals.
Barrister Agbor Nkongho don win Nelson Mandela Memorial Award for Nkafu Policy Institute of Denis & Lenora Foretia Foundation weh e dedicate'am for Southern Cameroons.
Skip Twitter post, 4 All that you have itemized may not be accomplished in one year.
Dis meeting na afta dem discover one case for di DR Congo eastern city of Goma, wey be home to one million pipo.
Meanwhile, 90% of your tweets are fake news / attacks on people who share diff political views from U.
Dia khaki and helmet na di same with wetin Cameroon Rapid Intervention Battalion (BIR) wey be ogbonge army unit wey train for US and Israel.
Cameroon: No night waka again for Bamenda Cameroon: Anglophone people don begin carry gun?
PDP candidate Bala Muhammed dey lead wit 6376 votes for Bauchi state Justice Inyang Ekwo say di court no get power to judge di matter.
Shisha get harmful metals pass cigarettes Di medical sabi wey do dis new research sample tobacco cigarettes and shisha to know which one get bad metals pass.
But US lawmakers say make Cameroon government respect de right de for all pipo, even political dissidents, as e dey for international Declaration of Human Rights and other law dem.
Tributes from far and near, from dignitaries, everybody continue to dey flow even days afta her death.
Too much selfie fit spoil your hand give you 'selfie wrist' Game Of Thrones na Emmy award-winning show, wia many families dey fight to command di throne for Westeros, and for US alone, e get 30m viewers.
Sudan Al-Bashir say im collect $25m from Saudi Crown Prince, deny corruption charge 1 September 2019 Wia dis foto come from, Getty Images One Sudanese court don charge former President Omar al-Bashir wit corruption and for possession of illegal foreign currency.
Den ruling CPDM party mimbas enter de mata for chakara kamto e defence say e no di tok true and be ungrateful.
De registration process wey start from today, June 30, 2020 to August 6, 2020 from 7.00am to 6.00pm.
Di study look 291 women wey carry belly wey born dead pickin and 735 women wey dia pickin no die.
Investigators follow di couple tok and na dia dem confess say dem bin sabi say di money no be dia own.
'Banana Banana vs Super Egos' - Fans dey yab each oda Cameroon sack dia coach afta Afcon disaster Egypt sack coach, FA President resign afta Afcon knockout "I don decide say I no go blame anybody.
Another thing we de for inside dis tori AfDB: Nigeria don collect $200m igbese to boost electricity4th December 2018 China - Africa summit: Buhari borrow borrow don put Nigeria debt for N23 trillion3rd September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Special Prosecutor: Ayine chop 'asala' after in protest while parliament approve Amidu
Five Nigerians wey don make dia kontri proud for America 23 August 2019 Wia dis foto come from, Getty Images/Facebook Wetin we call dis foto, From left to rignt na: Oladayo A. Okeniyi, Bukola Oriola and Jidenna Theodore Mobisson Some Nigerians for America don make dia kontri proud through di better contribution wey dem don do for US economic, sport, media and entertainment industry.
Abi make we say because armed robbers employ pipo, make dem continue to rob and terrorise odas?"
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 For di teaser video wey di network release and wey dem call Crypts of Winterfell, Jon Snow, Sansa Stark and Arya Stark waka through di grave wey dey under dia family home.
Liverpool wan make history on final day Liverpool nack Man City 3-0 With dis win Manchester City don win dia fourth Premier League title since dem name am for 1992.
Another thing we de for inside dis tori Buhari message to Boko Haram afta dem kill 30 passengers for Borno11th February 2020 Boko Harm: Nigeria Army promote three sojas, dash dem TV and generator17th February 2020 Boko Haram: Seven tins you fit neva sabi about di terrorist group wey start from Nigeria11th February 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
My favorite word na 'sebi' - Basketmouth BBC Pidgin service don start today Pidgin on top BBC Radio 1Xtra De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, Duration 4,3816th September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018.
Di law say make dem remove di remaining part of di building wey collapse afta rescue and also seize di property for putting pipo life for risk.
Im tok cause controversy for social media.
End of Facebook post, 1 But, no be everibodi qualify to do dis ogbonge work for God's Little Pipo Cat Rescue o. Joan wey be artist say, she dey find pesin wey don pass 45 years, and no only just love cats but sabi how to "trap and handle cat wey to dey make trouble."
Giving im judgement, Justice Abang sentence Metuh to seven years imprisonment in respect to Counts One to Three charges.
Seedorf also call Clinton Njie (papa moukala) we e kam make peace with football federation afta scandal say e bin bring woman for hotel for friendly match against Burkina Faso.
Dis wan na afta DSS apply for order to allow dem detain Sowore for 90 days to continue dia investigation wey involve terrorism.
Another thing we de for inside dis tori Lagos Island Building Collapse: Goment don confirm 20 deaths and 45 survivors15th March 2019 Lagos Island Building Collapse: Pikin dem, odas still trap inside building13th March 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?27 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Na normal thing for Hollywood, say if film make plenty money for di first one, dem go find way to do di second one, just like how we don see for film like 'The Matrix' and 'Scary Movies'.
Messi na ogbonge player, prize, and every club of of some certain size don most likely press calculator dis week to try to work out if dem fit attract di great man to dia club.
Parliament for Ghana pass Right to Information (RTI) Bill late evening on Tuesday afta 20 years since de first draft.
oronavirus: Travellers from China test negative for Nigeria 15 February 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Pesin dey check di temperature of one Chinese traveller wey dey go Wuhan from Tokyo, Japan on January 31, 2020 Di Nigeria Centre for Disease Control tok say five travellers wey enta di kontri from China don test negative to di novel Coronavirus, Covid19.
To make am happun, im dey invite school pikin for area to Twende to encourage dem to create new tins.
She dey married to Joe Biden, di number 47 vice president of di United State between 2009 and 2017 and serve as second lady of di United State during dat period.
By dat time Oga and Madam Williams don chop $107,000 without say dem tell di bank anytin.
Another thing we de for inside dis tori AFCON 2019: Cameroon workers for Olembe site di strike13th June 2018 Clarence Seedorf contract signing long like burial ceremony10th August 2018 Afcon 2019: Dem don thief di artificial grass for Cameroon stadium14th March 2018 Amaju Pinnick sack: How FIFA fit handle Nigeria if true true goment force NFF presido to resign2nd July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Wen di match finish, na so doctors rush come check im body.
As e be now plenti pipo wey don dey addicted fit don dey waka upandan dey look for codeine cough syrup.
World Cup 2018: Pepper dem gang fans inside opening ceremony
Rohr say di world cup na war and nobodi dey carry dia wife or girl friend go war.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Muamba bin start im career for Arsenal before im join Birmingham.
Sake of that dem wan make Kan Dapaah who dey in charge of National Security resign immediately over de torture accusations.
Africa top photos dem: 24-30 November 2017 1 December 2017 Some of dis week best photos of Africans and Africa and from other parts of di world.
As e enta dis list, Namata don di check new ideas for change and improve e business for change more pipo dia lives.
To shut down di stations no be di best way to go.
E nova tey weh Catherine Ray weh na spokesperson for di European Union (EU) external service say e no happy with di human rights situation for Equatorial Guinea.
Skip Twitter post, 1 This is how Cameroonian refugees in Abande, Benue state survive – eating ‘elephant grass’ - the grass is pounded before it is cooked!
Another thing we de for inside dis tori 1:23 Video, Ekene Ngige: 'Di artist wey dey use coffee dey draw', Duration 1,2313th December 2018 4:57 Video, Chichi Igbo: 'Di kain Internet bully I dey face daily, if my skin no tight I for don kpai', Duration 4,5723rd June 2020 0:49 Video, Nigeria @ 57: Wetin D'banj talk, Duration 0,491st October 2017 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018.
Another thing we de for inside dis tori Video, Natural hair on fleek!23rd November 2017 Ghana: Natural hair na bad business29th January 2018 Nigerian university don hire snake charmers after student die23rd October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Friday wey say e come from Enugu State, South East of Nigeria but don spend 20 years dey do business for Kano add say one of di gunmen give am two hot slaps.
Weapons wey de security agencies find for de Citadel Hospital for Alajo afta a search be five locally manufactured pistols plus magazines, foreign pistol (Reg.
8,000 Cameroonians run enta Nigeria inside two weeks - UNHCR Main tins we learn from Cameroon 2020 twin elections No bodi don tok say na dem get hand for di Friday attack, but one opposition party don blame di army.
No blame autocorrect for dis wahala unto say different kain tori dey unto wia di name originate from, weda na engineer or na student remix di original name.
Di 25-year-old player make 31 appearances for Leganes last term, of which 30 na starts.
oronavirus lockdown: Lagos order junior, mid-level civil servants to stay for house sake of Covid-19 pandemic 22 March 2020 Wia dis foto come from, Lagos State Govnor Wetin we call dis foto, Only Lagos alone don record 19 out of di 27 confam Coronavirus cases inside Nigeria.
Wia dis foto come from, Getty Images On top security mata for di school, Matazu say imsef notice say right from di gate, you go begin see different security pipo like Army, Joint Task Force, Civil defence and local hunters wey dey ground for di school.
CAF Awards: Who go be King of African football?
Dem make am out of granodiorite wey be like rough rock.
Di area na around di Central Mosque.
Di Taskforce get plenti senior goment Ministers including di head of Nigeria Centre for Disease Control (NCDC) as members.
Black Stars go face de Indomitable lions of Cameroun at de Ismailia Stadium on Saturday, 29 June, 5pm.
NLC strike update: Nigeria goment, Labour still neva agree salary adjustment for minimum wage
Awa Fonka suggest say na heavy rain cause de slid, weh e affect 11 houses weh deh bin deh for de area.
DIS MAN CAN JOKE PAPA.. COMEDIAN BUHARI— Capoking (@Capoking3) March 6, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Nigeria will help Ghana fight corruption - Buhari.. https://t.co/hjuh92ytfk I can't even laugh in English.
Di mata, from wetin we gada ontop social media be say any fans feel say dem rush dis last season, including di last episode.
Herdsmen killings: Former Nigeria spy chief say security people dey plan with herdsmen Daniel Semeniworima BBC Pidgin, Lagos 9 February 2018 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, "Nigeria security people dey plan with herdsmen" - Former DG, DSS "Security officers dem dey plan with di herdsmen or dem no dey do dia work on top di plenty attack wey dey happen inside Nigeria."
Since wey INEC suspend na so so protest upon protests by different groups dey happun for Rivers State, southern Nigeria.
But 45% say to dem di tin dey irritating.