text
stringlengths
21
14k
Ms Ortagus also use di Vienna Convention on diplomatic relations, wey allow for states to shook eyes for internal affairs of kontri wey dem dey host.
E add say although di facilities for most public schools don old, government must try put good money for education to stop dis kain unqualified schools to operate.
Coachella: Why fans dey para for Wizkid Wizkid go perform for Coachella Festival Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 2.
Skip Twitter post, 3 Thank you for taking a stand!
Another thing we de for inside dis tori North Korea: Nine West African countries fit suffer if...6th September 2017 North Korea don get sanctions from UN after nuclear test12th September 2017 North Korea don fire second missile wey fly pass Japan15th September 2017 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
If you put yourself for person shoe, first hear dia story, you no go judge dem."
Zimbabwe latest: Mugabe don show face since military take over 17 November 2017 Wia dis foto come from, AFP / ZBC Wetin we call dis foto, Mr Mugabe (second right) as e dey under house arrest, take dis photo with Zimbabwe Defence Forces Commander General Constantino Chiwenga (right) Zimbabwe President Robert Mugabe don show face for di first time since di country army seize power on Wednesday.
She say her pikin na im dey write wetin dem wan tell am for her to read and her husband dey use text message.
"If you appeal anoda tin fit happun.
Nigeria elections 2019: 'Na God will' Govnor Wike send message to APC as Appeal Court throway Magnus Abe case for dustbin
For statement wey im release, e talk say "I don think am well-well and I decide say I wan take back wetin I talk give some members of New Patriotic Party (NPP) for Ashanti Region during di weekend... e dey against wetin di constitution and di work wey I dey do as High Commissioner to South Africa."
"If I dey build team, na him be di one I go start with.
Na big tin for Nigeria, na one event but na event wey go make Nigeria pipo reason am say dem no be citizens for mouth."
Na European Union dey support dis scheme wit £3bn fund wey dem set up for 2015, di year wey migrant crisis full news everywhere.
"I tink for di begining, I bin hate Zephany.
Nigeria Super Falcons don win 2018 AWCON But before she win dat one, Rasheedat bin don carri crown as one of di best female freestyle footballers for Nigeria.
Another thing we de for inside dis tori "Osun Osogbo shrine porn video": Tobi Jolaosho 'King Tblak' wey act 'blue film' for Osun forest don land police net14th September 2020 Rivers "most wanted criminal" Bobosky: How Greenlanders capone "Honest Diigbara" die for police hands12th September 2020 Gana: Benue 'Most Wanted' Terwase Akwaza don die - See how military take catch and kill am9th September 2020 Benue Terwase Akwaza "Gana" disturb north-central Nigeria, turn most wanted criminal before sojas kill am9th September 2020 Kaduna kidnapping: How gunmen kidnap 17 members of one family in one single day14th September 2020 Pastor "Sylvester Ofori" in-law reveal Barbara Tommey 'suspected murder' gist as dem announce burial arrangement14th September 2020 Latest on school resumption in Nigeria: Why University students go fit still remain for house even afta goment reopen schools14th September 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Dem break up for 2013 but reconcile again for 2016.
Di president say di plan dem wan use modern railway join plenty Nigerian cities so dat business go improve and people life go better.
Another thing we de for inside dis tori NYSC certificate: Wetin you suppose do if you no wan serve9th July 2018 NYSC: Steps to register for 2019 Batch A National Youth Service Corps5th March 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020.
Dis wan dey come some weeks afta dem accuse one 40-year-old man say of di rape of one 10-year old girl for Ihiaba Community Ahoada East Local gofment area.
For di ruling against Netflix, di judge say: "Di right to freedom of expression... no dey absolute".
"I tink say if you look history, di idea of marriage dey different to wetin dem dey do today.
Another thing we de for inside dis tori Kayode Fayemi don win di APC govnorship primary for Ekiti State13th May 2018 Ekiti Election: 'Police slap me, come shoot me' - Govnor Ayodele Fayose11th July 2018 President Buhari say Nigeria politicians wan blackmail am because im be Fulani man11th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Nigeria Police DPO use mortar ‘kill’ two pipo, wunjure one oda for station
But na Brumskine wey contest under Liberty Party say di first round of elections no pure, e no smooth, and e no dey fair.
For number 14 day for February 22 pipo die for killings for Ngarbuh village and three days afta Cameroon military say na by accident weh deh kill five pipo.
Another thing we de for inside dis tori SONA2020: Why 2020 be ‘Year of Roads’ and important issues to Ghanaians wey Prez Akufo-Addo miss21st February 2020 Togo Election: Gnassingbé family go increase dia 53 years rule25th February 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Another thing we de for inside dis tori Dem don sack 'Django' producer on top sex matter9th October 2017 Oscars board don drive Weinstein comot15th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
https://t.co/HrIqw4bFGO— Oby Ezekwesili (@obyezeks) October 30, 2017 End of Twitter post, 2 As e be say di Nigerian law book give power to di executive arm of government to drag people wey get case to answer go court, why e come be say dem never drag Babachir Lawal, and Ayo Oke wey di government don conclude say dem get case, go court?
Di top memes and popular videos for 2017
Dis victory for di opening Diamond League event of di season na her 30th for 800m.
Pipo suppose stay 2meters away from each other.
Wia dis foto come from, Twitter Wetin we call dis foto, Morocco dey follow contest to host 2026 Fifa World Cup.
Criminalizing marital rape I don’t know how, but Nigeria needs to change— Feminist Coven Association (@ebelee_) May 18, 2019 End of Twitter post, 7 BBC Pidgin follow some women to tok on wetin dey tink as women don collect di phrase wey suppose be yab to con get positive meaning.
Di BBC go dey happy to broadcast some of those wey dem shortlist for BBC Pidgin digital and social media platforms but we go make sure say we do am wit di agreement from di pesin.
Air Canada don confam say e happun and say dem dey torchlight am.
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Another thing we de for inside dis tori Kanye West wan take im Sunday Service go play for Coachella - but wetin e be?2nd April 2019 Kanye West wan come Africa collect 'sand'2nd October 2018 Headies 2019: All di tins wey Nigerians tok say no gel, full winners list20th October 2019 For di joy of jazz9th October 2019 J Hus: Rapper say 'black magic'(juju) help am well-well for life19th September 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Pesin wey from Ojota area dey go Lagos Island through Ikorodu road dey now spend like three to four hours on di road wey suppose take am 30 to 45 minutes on a normal afternoon.
Buhari don give ministers positions Oda pipo like di former govnor of Akwa Ibom state Godswill Akpabio collect di position of Niger Delta minister, while Chris Ngige retain im position as minister of state for Labour and Employment.
But Seyi Martins believe say e good make government enter talk-talk with di leaders of di herdsmen, so that dem go try disarm dem and find way wey dem too go feed dia cow so dat dis herdsmen and farmer fight-fight go finish.
lack Panther: Part 2 of di Marvel hit film dey come 15 March 2018 Wia dis foto come from, Marvel Studios Wetin we call dis foto, Di film dey follow di events wey happen for Captain America: Civil War, wey T'Challa papa die Di oga of Marvel Studios, Kevin Feige, wey produce di popular Black Panther film, don confirm say, for sure part two of di blockbuster go come.
Haye tell BT Sport Box Office.
All di before-before quake where earth don shake na because of weapon tests.
And na for dia she start restaurant and hair salon business.
Wetin we call dis foto, Peter Odili Road, PH, Rivers state Di lockdown dey also follow oda measures wey di state goment bin don put on ground like closure of di state borders, shutdown of all markets and also set up special committees wey go buy up all di foods from farmers and fishermen wey dey di state, so e no go spoil and di palliative committee wey go also distribute dis foods dem for all di local goment areas.
Di tori pesin wey no want make we mention im name, say one military source wey be one of di pipo wey escape tell am say Boko Haram deceive di soldiers.
DP primary election Ondo State: Eyitayo Jegede, wetin we sabi about di main opposition candidate wey go challenge Gov.
Tok continue till sharp morning and goment propose for add FCFA 5m but players bin still get for gree among demselves give dia final work before deh leave.
More than 6.6 million pipo vote inside di kontri election from within and overseas.
Na yi brother, Emmanuel Dzelafen, take de mata for Centre for Human Rights and Democracy.
Why Saraki want Buhari to reverse Onnoghen suspension Who and who dey part of di NJC According to paragraph 20 of part one of di third schedule of di 1999 constitution, na upto 24 members dey for di NJC.
Wia di Unilag crisis dey now?
Di result of di two times dem meet for di group na (0-0 and 2-2) and Bafana Bafana top di group.
Now dem don chook mouth on top di mata say by next month dem go decide weda to take ova di payment from NNPC hand.
I commend the action taken against the lady that wore hijab, the institution already has a dress code, you can't come and impose your ideology on them.
Also, den say dem go introduce GH¢2 coins for de system.
Kano Governorship Tribunal: Court declare Ganduje winner of 2019 election 2 October 2019 Wia dis foto come from, FACEBOOK/KANO STATE GOVT Wetin we call dis foto, Ganduje say Kano state get space for more than 1 million herdsmen and dia cattle Election petition tribunal for Kano, north west Nigeria don rule say Govnor Abdullahi Ganduje na di winner of di March 2019 govnorship election for di state.
Superstar Nigerian musician Wizkid dey among di artistes wey go perform for di popular music festival, Coachella for California, US.
Another thing we de for inside dis tori Godwin Obaseki tori for Edo State news no dey new to Nigerian Govnors primary election - See list of those wey don fall out wit dia 'Godfathers'13th June 2020 Edo Assembly crisis: You dey look for trouble - Oshiomhole warn Obaseki22nd June 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Buhari don sign order to make corruption hard Afta 1,018 days waka pass, las las Supreme Court don free me —Saraki Di party vex waka enta Twitter to blast Presido Buhari Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Wia dis foto come from, Nigeria Presidency Wetin we call dis foto, Buhari don sign order to make corruption hard Nigeria President Muhammadu Buhari on Thursday declare "national emergency on corruption", as im sign one new executive order to block money wey authorities suspect say come from mago mago.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Human Trafficking: Dem cari her go Lagos, infect her wit HIV Di organisation start afta some friends respond to one young woman from Oman wey cry for 'help' , since den, dem don help a total of 120 girls to return safely since December 2019.
Dem tear tear her hijab even cut her hand join.
Another thing we de for inside dis tori Pope Francis don ban cigarette for Vatican10th November 2017 Cigar don wear new look for Senegal29th August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Dat one get power through coup, come rule for 38 years, before im die.
India elephant wey dey smoke dey confuse experts 27 March 2018 Wia dis foto come from, Wildlife Conservation Society India Wetin we call dis foto, E be like say di elephant dey smoke charcoal from fire wey dey ground and dey blow ash comot.
Im add say dia arrest na part of routine procedure.
Dat one no stop am as she carry three more title join di 55 wey she don already win for her career.
But police tok tok pesin explain say afta police get di report of di accident, dem arrest Augustine cari am go police station and lock am plus seize im car.
De rights groups di call goment for solve dis problem for round table wit all man and fain solution.
•Dem must to avoid shaking, hugging and oda physical contact.
Wetin be di most promising coronavirus drug?
No history of pregnancy: Woman wey delay to born pikin dey at risk to get fibroid.
People start dey di hashtag #BringBackOurTaadiGirls as social media campaign to mount pressure on police so say dem go help rescue di girls.
"In two years, nobodi go tok about Bitcoin again!"
Wetin we call dis foto, Cabral Libii don vote Cabral Libi say e consult with e Univere party, and deh check say e, wen deh compare de results weh dia representatives dem collect afta de count votes with de wan weh deh send for vote counting commission na two different tins.
E go be like say you fit cure cancer on top say you pass exam or fit do anytin you want do cos you do public speaking.
Phishing for di America law under 18, U.S.C 2702 - up to 20 years for prison.
Lagos State Traffic Management Authority (LASEMA) bin first confam di mata and pipo dey share foto for social media.
As dat one dey happun Kayode Fayemi wey be governor for Ekiti state south west Nigeria say di lecturers no suppose do strike unto say di Buhari goment don do beta to dem pass oda administrations.
Di Southern Cameroon feel say dem dey marginalized for di country, dem no dey represented for government and dem dey suffer discrimination that is why dem wan comot for Republic of Cameroon.
Den massa for anoda relation wan rape yi too.
Na di biggest of all di venues wey dem dey use and e dey hold up to 59,186 fans.
oronavirus in Nigeria: Lagos dey close down public & private schools on Monday 19 March 2020 Wia dis foto come from, Twitter/@followlasg Lagos State goment go close down all public and private schools from Monday, 23rd March.
Oga Mohammed wey also be di chairman of West African Power Pool (WAPP ) executive board tok dis during di meeting of di joint technical working group for Abuja on Monday.
Another thing we de for inside dis tori Inspector General of Police go Bauchi while Senate dey wait am for Abuja26th April 2018 Offa Robbery: Police say dem neva catch any suspect from foto dem bin release8th May 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Patients go don built up immune response, if e be say dem fight di virus successfully.
FMC Lokoja attack: Wetin we sabi about di 'protest' wey happun for di Federal Medical Centre for Kogi
"She don dey go hospital since di beginning of di year.
Another thing we de for inside dis tori South Africa gold mine: Dem don free all di 955 trapped workers One heavy storm bin knock electricity comot di lift wey dem dey use carry di miners comot from underground, where dem dey trapped since Wednesday.2nd February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Update on airport reopening in Nigeria: See di latest rules wey passengers must obey to use five airports from June 21 Fiona Equere 10 June 2020 Wetin we call dis foto, Port Harcourt International Airport Omagwa na one of di airports wey go reopen on June 21.
On Thursday morning, Real Madrid coach Zinedine Zidane announce say im don comot from di club after only 5 days wey im win di Champions League.
Na hundreds of thousands of confam cases around di world, but dis na only one part of di total number of infections.
More details go land for dis page later, just dey refresh.
Some of di properti na houses, estates and companies wey dey Abuja, Kaduna, Borno and Nasarawa states.
But president spit fire say e go do everything for make sure say election go happen safely and peacefully.
Dis na di second time in four years wey dem don kidnap Mrs Siasia afta gunmen hold am for 12 days, before dem release back for November 2015.
Ganduje: No be me release dis third video
Health workers union for Nigeria don begin strike Gift Andrew Reporter, , Lagos 18 April 2018 Wia dis foto come from, AFP Contributor Wetin we call dis foto, Doctors no follow for dis union wey don go on strike Health workers for Nigeria wey dey one join-bodi dem call Joint Health Sector Union (JOHESU) don begin strike for federal goment hospitals for di kontri.
Another thing we de for inside dis tori Inspector General of Police go Bauchi while Senate dey wait am for Abuja26th April 2018 Offa Robbery: Police say dem neva catch any suspect from foto dem bin release8th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?