text
stringlengths
21
14k
Through her lawyer, she file one notice of intention to defend di summon wey her husband issue to divorce her last year.
- Aishatu Ella John, social worker Di thing be say any kain violence no be am.
National Dialogue na for find solution for Anglophone crisis weh e don chakara life for pipo for Northwest and Southwest regions start dis number 30 day for September and go end for number 5 day for October.
Afuwape tok say since dem cancel 3598 votes for polling centres and na only 353 votes wey PDP use take pass APC then im go declare di election, 'inconclusive', to mean say clear winner no dey.
Wia dis foto come from, ASUU/TWITTER Di faceoff between Nigeria goment and di Academic Staff Union of Universities no go end anytime soon as goment and di striking lecturers dey blame each oda for di continuous University strike wey don pass over six months.
Another thing we de for inside dis tori Na youths suppose dey run things for Ministry of Youth - UN envoy10th February 2018 Dis 26-year-old Nigerian politician wan change things14th December 2017 Di 14-year-old boy wey contest to become state govnor15th August 2018 100 Women: Female leaders dey improve other women life?11th October 2017 #NoTooYoungToRun: Young pipo get N12m to run for office?17th June 2018 Presido Buhari don sign di 'Not too young to run' bill into law31st May 2018 Young people wey dey ginger other people for di world4th November 2017.
E add say di student receive exactly di same amount of teaching as e suppose get for any other year.
Dem sell Wan-Bissaka for £49.5m, im intrinsic value for Palace na just £23.32m.
Na five million poor pipo for Nigeria dem target to collect N5000 (dat na like $14) evri month, as part of di National Social Safety Nets project (NASSP).
Di bill wey dem call 'Curbing Realistic Exploitative Electronic Pedolphilic Robots Act or CREEPER Act' go stop pipo make dem no import sex dolls wey dey like small pikin, robots or mannequins come America.
But na rhino and elephant horn popular pass for di body part black market.
With help, she don write her own tori of how she learn how to read.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria flood 2018: Na di same flood water we dey use cook - Flood victims22nd September 2018 0:43 Video, Nigeria flood 2018: Na di same flood water we dey use cook - Flood victims, Duration 0,4322nd September 2018 Nigeria flood 2018: Goment don give assurance to helep pipo wey flood don affect19th September 2018 Nigeria flood 2018: We don turn homeless - Victims21st September 2018 Why flood dey hammer Africa30th August 2017 Nigeria flood 2018: Schools wey just open for Orashi region for Rivers state fit close sake of flood20th September 2018 Rivers State flood don pursue pipo comot for communities25th September 2018 Katsina flood: How 3-month-old pikin, odas die inside water18th July 2018 Why sabi pipo dey find am difficult to fit predict flood1st September 2018 2:31 Video, Rainmaker: Meet man wey claim say im fit make rain fall and stop, Duration 2,3124th August 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Another thing we de for inside dis tori How Dapchi kidnap take resemble 'Chibok Girls'27th February 2018 Nigerians say Buhari dey use Chibok girls cover people face5th January 2018 Nigeria: Teacher don win UN award on top Boko Haram18th September 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Madam Kayula Siame, wey be permanent secretary for di ministry of commerce, Trade and Industry, republic of Zambia na im lead di Zambia group come Ghana.
4 Rabi-Al Akhir- Dis one dey mean last spring unlike di previous month wey mean first spring.Some pipo dey also call di month Rabi Al Thani just like to say end of spring time wey dem name di month.
Dis na one of di areas we dey torchlight sake of say e dey affect mata like lawmaking and rule of law for di kontri.
Kaffy say if goment know di importance of dance sef dem go put am for curriculum
Emmanuel Chigozie Elesuwa, Chioma David and Chief Lilian Nma Achumba, enta police net as 'notorious' suspects wey dey part of criminal gang wey dia market na to sell pikin inside and outside of di kontri and according to dia confession, dem don dey do am for more than 10 years.
For one report wey dem bring come out early dis year, di Armed Forces dey short of 8,200 soldiers, sailors and air personnel.
Ruling party candidate Dr Samura Kamara get 43.2% while di opposition Julius Maada get 43.1%, na only 1,426 votes separate di two of dem.
Di Parker Solar Probe rocket fly comot from Cape Canaveral, Florida for Sunday.
African Games 2019: Falconets beat Cameroon to win gold 30 August 2019 Wia dis foto come from, Blessing Fowowe Wetin we call dis foto, Nigeria don win 40 gold medals so far for di African Games Nigeria Under-20 women di Falconets beat Cameroon 3-2 for penarity shootout to win gold for di 2019 African Games for Morocco.
Dis week, di presido bin tell security agents to carri strong hand deal wit any pesin wey tiff ballot box on election day and army say dem go carri out di order.
Another thing we de for inside dis tori "Landlords, no dey collect rent in advance" - Fashola Minister of Power, Works and Housing, Babatunde Fashola wan stop landlords to dey collect rent in advance.6th July 2018.
Victor Moses: Chelsea winger don make Inter Milan loan move
Afta I, den go use my blanket cover body through out di day."
Dem don arrest and charge people wey call di 93-year-old Mugabe say im "old", "be donkey" or even say na am spoil di country.
Another thing we de for inside dis tori Herdsman attack: Suspected herdsman don kill at least 25 pipo for Kogi15th March 2018 Ghana: Fulani farmers fight don kill 8 for Eastern Ghana30th October 2017 Herdsmen killings: Buhari dey sleep on top bicycle- Wole Soyinka13th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Coronavirus: Travellers from China test negative for Nigeria
Another thing we de for inside dis tori NYSC: You no fit wear trouser?
Another thing we de for inside dis tori Video, Jollof rice: Wen Nigerians taste di wollof rice23rd December 2018 Why goment di fear e heroes laik Um Nyobe?
After im finish school, do National Youth service for di kontri, im come continue wit Hints from 1992 -1995.
Another thing we de for inside dis tori New Twitter filter deletes naked pictures from messages15th February 2020 Coronavirus: Twitter tells staff to work from home3rd March 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
ameroon prisoners weh deh di become entrepreneurs 18 May 2018 Wia dis foto come from, Peter Tah/Christian Achaleke Wetin we call dis foto, Dem deh also do farming inside di prison Inmates for Bamenda, Kumba, Buea and Douala prison dem don di do business and with plans for keep moni for bank as deh di wait de day weh deh go free dem for go continue de business.
Skip Twitter post, 1 Breaking news: My wife is on the cover of @voguemagazine!!!!!!!!!!
Appeal Court Judgement on APC national chairman: All Progressives Congress chop fresh court order from Victor Giadom 18 June 2020 Wetin we call dis foto, Victor Tombari Giadom from Rivers State for South-south geo-political zone for Nigeria Federal High Court for Abuja don reconfirm di position of Victor Giadom s di All Progressive Congress party acting national chairman.
De judgment talk say "dem create false documentation by or plus de agreement of Airbus employees in order to support and disguise dis bribery payments.
Thank you Mr President, thank you all!
You have risen to the occasion, and conquered the continent one more time.
Another thing we de for inside dis tori "Corruption dey make young people join bad gang" - Buhari28th January 2018 Corruption Perception Index: EFCC no suppose ignore 2017 report - Transparency International22nd February 2018 Nigeria: EFCC wan fight corruption 'like wetin never happen before'2nd February 2018 De one we dem don look 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 1:00 Audio, BBC Pidgin Minute, 1,0043 minutes wey don pass 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 2:53 Video, Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her and Ned Nwoko baby, 2,5311th July 2020.
#freeSamuelOgundipe pic.twitter.com/857wAYG5U0— Muruako Emmanuel (@Muruako_tweets) August 15, 2018 End of Twitter post, 1 'Police Investigation Unit wan carri am go court on top "tiff of secret documents wey no suppose dey dis tori pesin hand on to say e fit disturb di peace, scatta law and order even cause katakata inside di kontri'.
Even for Abuja pipo don enta panic mood for buying, withdrawing money for bank and even travelling.
Skip Twitter post, 2 Did you think about students in public schools that could only afford to lap their colleagues inside Keke just to get to school, before banning keke and Okada?
E tok dis wan afta weh Barrister Felix Nkongho Agbor Balla, human rights lawyer, weh na executive director for centre for human rights and democracy in Africa accuse army say deh di burn pipo and dia property.
Di next step na to test di fungus for real life.
Cameroon na host for CHAN for 2020 and CAF wan use de championship for test if deh fit host Africa Cup of Nations for 2021 afta deh no bi ready for 2019.
Dis new price for petrol dey come as oil price dey fall for di global market and coronavirus dey worry every wia for di world.
Now e di show say goment don ignore opinion for Anglophones dem as e concern bilingualism practice, Kemende explain for .
Mr Adamu tell State House correspondents on Monday afta di meeting for Aso Villa say di President directed am to provide security for every Nigerian.
One journalist for di briefing question weda oga Trump off-the-cuff remarks fit spread dangerous wrong informate give Americans.
Plenti pipo no know say service for helep dem di exist, for give psychological support, de child protection officer tok.
End of Facebook post, 6 After di vetting, some MPs reveal say dem be very certain say di committee go endorse Martin Amidu in nomination.
Di case don cause serious anger for Brazil and one judge don order Google, Facebook and Twitter to remove di personal details of di 10-year-old from dia sites.
Talk-talk person for di Kaduna State Police Command Muktar Aliyu wey confam wetin happen to , say police don arrest 10 people as dem go di area.
'My former fiancé dump me after dem see cancer for my bodi' Wia dis foto come from, Comfort Onyayi Daniel Wetin we call dis foto, Comfort get stage 3 breast cancer.
End of Facebook post, 1 Pipo wey dey analyse politics don tok say di fact say she sabi a lot on top economy mata go help di kontri but she no get di support of main pipo for politics wey dey call di shots.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Many pipo from di whole world visit Russia wen di kontri host di 2018 World Cup Di Nigerian no even know as tins dey for Chechnya.
"A laik de fact say ah get dat inspiration, ah put northwest culture and Cameroon for map," e tok.
Tanzania: Cockroach business don 'open my life' 12 September 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Na about 4500 species of cockroach dey for world For Tanzania youth wey bi Daniel Rwehura, di business idea wey im don put all im time and money on top na to train and sell cockroach for human being and animal to dey chop.
Wia dis foto come from, Ministry of health, Ghana Wetin we call dis foto, Health officials dey check for Ghana He make dis announcement after Ghana record first covid-19 death case where one Lebanese who chop 61 years die for Kumasi.
Bukola Saraki: Why Adams Oshiomhole dey ask for di 'crown'
Na anoda year of disappointment for di African favourite for di Nobel Prize in Literature, Kenyan writer Ngugi wa Thiong'o as e no win di award again dis year.
Last-last Kiki say, no be di bad-bad people ginger her to come out, but na she feel say time don reach make she stand up to wetin she believe.
"Hajj and Umrah (lesser Hajj) na God's law and our prophet Muhammad law so Saudi no fit stop am, my belief be say dem go just use the next few weeks or months to prepare wella in case of anytin."
E say oga Akeju explain give dem say discussion still dey go on on top di decision wey INEC go take for di PVC mata.
Zoe Saldana and odas say dem want dia Guardians of Galaxy director back Actor Steven Seagal don become Ambassador 3 reasons why Elba no fit be Bond Elba sef no do and tok like like say im wan be Bond.
Under di Payroll Support of di fund, goment go help 500,000 MSMEs to pay salary wey dey between N30,000 to N50,000 per staff.
Another thing we de for inside dis tori Zamfara attack: Killings, kidnappings dey shake Shinkafi4th March 2019 Boko Haram don kidnap 15 girls for Niger24th November 2018 #BringBackOurTaadiGirls: Suspected Nigerian kidnappers cause outrage for Ghana over three girls dem kidnap23rd January 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?27 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Di British Airline Pilots Association (BALPA) bin give notice last month say dem go do strike action for three days inside September.
Another thing we de for inside dis tori Chinese company flog workers wey no meet target, force dem to drink piss, toilet water, chop cockroach7th November 2018 China - Africa summit: Why Oby Ezekwesili say African leaders lazy3rd September 2018 China - Africa summit: Buhari borrow borrow don put Nigeria debt for N23 trillion3rd September 2018 President Buhari: China borrow borrow money no be trap5th September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
She bin work as di Regional director, West Africa of Barclays Bank and General Manager and Head, Private Banking and Director Stanbic IBTC Asset Management Ltd. Another thing we de for inside dis tori Queen Bee: Women dey block other women progress?4th January 2018 100 Women: Rural women don progress reach another level for agriculture?2nd October 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal25 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Dem don sack woman wey give Trump motor middle finger 7 November 2017 Wia dis foto come from, AFP/GETTY Wetin we call dis foto, Even as she lose her job, she say she no care One woman wey dem snap photo as she raise her middle finger give US President Donald Trump motor convoy, tori be say dem don sack her from work because of di picture.
New NNPC GMD no relate to Buhari Chief of Staff - Presidency Pipeline go ready within 3 days - NNPC Kyari Skip Twitter post, 1 Visited the Nigerian Navy base Ojo with FOC Rear Admiral Daji.
- World Health Organisation say 422 million pipo get diabetes worldwide, four times more dan 40 years ago.
Henry Okah na one of di men wey authorities accuse say organise di attack, and im don already enter police net for South Africa.
"Why dis man still dey for office?
"Studies show say COA FS get anti-viral activity against HIV.
— kaleah (@_lavishleah) January 2, 2018 End of Twitter post, 1 2.
Den di Guaranteed Offtake - na medium, micro and small business enterprises na dem fall for dis category as goment go give dem moni to support dia business.
12 habits to prevent Lassa fever from your domot Wetin you gatz know about Coronavirus di new respiratory virus wey dey spread like wildfire "Goment don release money to tackle dis stubborn disease and we don release emergency numbers for pipo to use if dem dey suspect anything."
"We dey ask NBC to sharperly reopen AIT and Raypower to continue debate wey dey important for national development.
olice don charge Wayne Rooney for drink-driving 1 September 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Wayne Rooney go appear for Stockport Magistrates Court later this month because of di charge Police for Cheshire, United Kingdom don arrest, then charge Everton striker Wayne Rooney; dem say im drink plenty alcohol finish, come begin drive up and down for road.
Another thing we de for inside dis tori Foreign Direct Investment: How Ghana overtake Nigeria as largest FDI recipient for West Africa23rd January 2019 Meet Mansa Musa of Mali, di African king wey be richest man for history28th November 2017 Ohaneze Ndigbo endorse Atiku Abubakar but Igbos go vote am?25th January 2019 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
"You need to dey active," na so Harry from Goat tell me.
Another thing we de for inside dis tori Image gallery, AFRIMA 2017: Photos dem from di Music awards12th November 2017 Davido collect Best African Artist for 2017 MTV EMA13th November 2017 Ghana President scatter Twitter with Pidgin18th October 2017 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Magashule talk say: "No be lie say we want Comrade Ramaphosa to become president of South Africa now-now."
Buhari wan touch di 'very poor' wit im N20k/month work
'It's Never Your Fault': Di Nigerian pikin dem wey dey fight child marriage
Last time wey Nigeria women win gold for football na for 2007.
Prince Harry and Meghan Markle go say 'I do' for Windsor Castle, and di party go start around midday.
Over di next two days, dis Mobile Police attack di village with guns and grenades, and dem kill at least 80 people, then burn 595 houses - dem troway many of di dead bodi inside river wey dey near.
Upon dis, she still try complete her degree and get master degree for journalism from di University of Canterbury.
So you go imagine fans surprise wen on 24 August, di musician post im first tweet since January.
African lawyer dem say, "if de abduction na for send de leader dem for Cameroon den Nigeria don violate international law weh e denai say make deh no return refugee for country weh yi di run from."
Im tok dis one on Saturday wen im visit pipo wey flood affect for Kwara state as im dey ask kwestion from tori pipo ontop how kill kill don too much for di kontri.
August Alsina: Who be dis singer wey dey 'entangled' wit actress Jada Pinkett, Will Smith wife
For July 2019, dem announce Burna as Apple Music Up Next artist.
But as evribodi with power wan shine unto say im sef follow do development work for where im get authority, di result na some kain mumu commissioning wey dey happen upandan for different parts of di kontri.
According to NIPOST, companies wey dey provide international courier services like DHL, UPS and FEDEX, go pay N20m for new licence and N8m every year for renewal.