text stringlengths 21 14k |
|---|
In total, immigrants go need to reach 70 points to fit work for UK. |
Dem bury McCain near im former classmate and friend, Admiral Chuck Larson, wey bin keep four plots of land for di cemetery for di two of dem and dia wives before im die for 2014. |
Anoda man, for Port Harcourt southern Nigeria, say di goment don too fail for electricity matter and if dem must increase tariff, dem must to assure dem say light go dey dey. |
Southern Borno Christians - 'Boko Haram don destroy our village' - Southern Borno Christians Karina Igonikon Reporter, 28 April 2018 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, 'Boko haram don destroy our village' - Southern Borno Christians Na for im wedding day for 12 April, 2014 Boko Haram attack dia village come scatter im wedding, wia dem dey dance. |
The Alnic MC don begin sail go Singapore port. |
But for lawsuit wey Oga Femi lawyer publish, e tok say di headline na hateful and malicious publication wey try to bad mouth im client, sake of dis pipo don dey tok about about am and dem dey call on di local media to take down di article within 14 days or dia clientFemi fani-Kayode go seek redress for court. |
Yeye dey smell," na wetin she talk. |
Oscars 2020: See di full list of winners |
According to di Doctor, Peptic Ulcer na "wound wey dey for di stomach" and dey also affect di small intestine. |
But if dem no do clinical experiments, e dey impossible to know wetin go be di side effect of experimental vaccine. |
1 September 2017 Wia dis foto come from, Google Wetin we call dis foto, Eid prayer inside Africa Muslims all over di world today dey jolificate Eid al-Adha festival. |
For 2013, di company tok say dem go add languages like Somali, Zulu, Hausa, Yoruba and Igbo to di ones wey dey Google Translate. |
Schools resumption date: President of Ghana say secondary schools go resume by October |
Why Nigeria wan begin arrest pipo wey dey smoke shisha Nigerians go soon begin pay more for cigar and shayo Ogochukwu say, "e first start as competition among my friends wen we dey school but before I know, e don take over my life." |
Di UN humanitarian agency, launch di appeal for Abuja Nigeria capital, say dem go join hand with Nigerian government and other international partners. |
Real Madrid v Bayern Munich: Six things wey happen for Santiago Bernabéu |
FG go use drones, CCTV monitor forest and highway Wia dis foto come from, Getty Images Im tok about Buhari promise before election Im say Nigerians vote President Muhammadu Buhari for 2015 sake of im promise to fight Boko Haram and make di kontri beta. |
Lawyers say dem no know who di couple dey sell di body parts to. |
Coronavirus go change how pipo dey travel forever? |
"Today e stand under oath come testify say na Donald Trump tell am to commit crime to pay money to two women so dem go fit influence election." |
Another thing we de for inside dis tori 'I no get any plan for Nigeria presidency' - V.P Yemi Osinbajo Na during di Financial Times meeting for London, Osinbajo talk im mind about di 2019 presidential election.9th October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you49 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Outside influence Na true say pickin dey resemble im mama and papa but what about how you train dem? |
One villager wey from Gidan Goga say "before Ramadan, di bad pipo call wit di number wey dem use call me two weeks ago and say if we no pay dem 500,000 naira (USD 1400) dem go come kidnap me or di village head. |
Skip Twitter post, 1 As I seek to continue with your mandate to steer the affairs of our State, I humbly call on all Lagosians to again give me your support. |
TUC wahala wit TCN Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, TUC secretary general Comrade Bobboi Bala Kaigama wey be di President of Trade Union Congress of Nigeria, tell BBC Pidgin say di light company don dey kwanta wit di union. |
Dis na part of di reason why di news of im death shock di world well-well. |
#PaulBiya a reçu en audience au Palais de l’Unité, le 21 février 2018, S.E. |
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Di party still say: "No coup happen for Zimbabwe. |
World Cup 2018: Time don reach for Nigeria to shine like dia jersey Russia no go allow Super Eagles supporters cari live fowl enta stadium Skip Twitter post, 1 In the words of @AshleyJBaptiste - the Nigerians just won't stop singing! |
Another thing we de for inside dis tori Forbes 2018 list: Aliko Dangote moni don reduce and social media dey blame President Buhari10th January 2019 Kylie Jenner fit become di youngest 'self-made' billionaire - Forbes Magazine11th July 2018 World most expensive divorce: Di world richest man don agree for $35bn divorce5th April 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Final Results of Edo state Governorship Election 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
Uganda president don begin six days march through di jungle 4 January 2020 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Yoweri Muesveni, wey dey lead anoda different march last month inside dis photo, go trek for six days Ugandan President Yoweri Museveni don begin one six-day march through di jungle, e go waka 195 km (121 miles). |
Why Angola election enter day 2 24 August 2017 Wia dis foto come from, MARCO LONGARI/GETTY IMAGES Wetin we call dis foto, Dem don begin count vote for some places for Angola BBC don get information say dem don extend the time for di election for Angola to enter day 2 wey bi Thursday, August 24. |
Source: Unicef Another thing we de for inside dis tori COVID-19: Why Nigeria fit consider Lockdown extension11th April 2020 Coronavirus Symptoms: Full explanation of Covid-19 outbreak, everitin you need to know30th May 2020 Stress fit make woman no born boy pikin - Report15th October 2019 Authorities don catch Nigeria herbalist wey dey thief pickin give women15th February 2018 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Tori be say na about six to eight pipo bin dey di party. |
We dey concern with refurbish as e better for give e new life dan for recycle. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Why plenty girl pickins dem for Nasarawa no dey go school25th March 2018 How dead cows from Adamawa land Port Harcourt slaughter yet dem butcher, sell am give pipo24th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Stockfish na cod fish wey dem dey dry for three months till e strong well-well like wood wey dem dey use for chewing stick. |
She talk say, "Some days I dey make N500 wey I dey use to help my mama". |
Dem no support media player for your device You go fit use your hair do art design? |
ICRC - 22,000 pipo dey miss for north east sake of Boko Haram - ICRC 12 September 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Pipo from Malam Fatori, Nigeria near Niger and Chad border dey run from Boko Haram attacks on May 25 2015 Di International Committee of di Red Cross (ICRC) say, over 22,000 pipo mostly pikin dem dey miss because of di boko haram palava for north east Nigeria. |
Na for Ijebu Ode-Ore road for Ogun state di men of di Nigeria Customs bin gbab di shipment enta di kontri from di United Kingdom. |
Meanwhile, China dey wonder why North Korea just close ear to everything wey the international community say make dem no do. |
IPOB say na lie, say na soldiers dey beat and harass their people anyhow. |
oko Haram: Nigeria, Cameroon soldiers join bodi for Operation 5 February 2018 Wia dis foto come from, Nigeria Army Wetin we call dis foto, Boko Haram militants don dey worry Nigeria dia north east and Cameroon dia north west region. |
He dey unique to one pesin and na im dey go use verify pesin identity. |
Dis decision don raise plenti dust. |
I understand well-well di frustrations wey our system don cause. |
Nigeria Youth and Sports Minister, Sunday Dare, wey be di minister of youths and sports development don order for investigation into reports of "increasing attacks and harassment" by SARS division of Nigerian Police. |
Oga Rabiu wey ask Nigerians to bear wit di agency sake of how di kontri hard say di agency don lose 90 percent of im revenue. |
Nigeria now dey offer only electronic passports for new passport applications. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 But for statement on Friday, Nigeria Police troway di report say e no get proof, even talk say dem dey among di best police force for world. |
Wia sky dey clear and cloud no dey. |
For di statement wey Rivers Commissioner of Police Joseph Mukan release, shoot out between di gang and police happun as soon as di gang sight di police, and im driver come die for di process but dem arrest Boboski alive. |
Di complete version of di song na nine minutes long and e contain lines wey yab di govnor. |
Na since Friday night on 3 August 2019 na im di kontri secret police arrest di Publisher of Sahara Reporters, come later charge for treason - Wey be offence wey enemies of di state fit commit. |
Buhari neva forget say Abuja no vote am for 2019 election Who Nigeria choose as 74th UNGA presido In addition to those high-level meetings dem, some Nigeria officials wey follow oga Buhari travel go also attend some small-small programmers wey Ministries, Departments and Agencies (MDAs) organise dia. |
UNHCR - Bush mushroom kill Cameroon refugees for Nigeria - UNHCR 30 August 2018 Wetin we call dis foto, Some mushroom human being fit chop but some get poison United Nations High Commission for Refugees, UNHCR say two Cameroonians die from poison for Adagom camp for Ogoja local goment area for Cross River State, south-south Nigeria. |
Another thing we de for inside dis tori South Africa: 'No plan for free education'12th November 2017 Kaduna ready to change di 25,000 teachers wey fail primary 4 test6th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
God bless you!— Maryam Ado (Mrs Abdullahi M Buhari) (@Maaryam_Ado) November 15, 2018 End of Twitter post, 2 "Zamfara goment know wetin dey happun and authorities dey work on di case, but I no chook eye dia again because as goment dey do dia own, di family own no to raise money or less say e no come necessasry again." |
Na Madagascar and Burundi match go open show today for Afcon by 3:30pm. |
Video producers: Abdulmalik Fahd, Usifo Omozokpea and Sarah Tiamiyu Another thing we de for inside dis tori 1:40 Video, Seun Kuti dey laff im papa band wey just get Grammy nomination, Duration 1,4017th December 2018 2:38 Video, Homeless inside Lagos: Di pipo wey dey sleep for under bridge, Duration 2,3821st December 2018 0:11 Video, See Omo Bello dey sing Christmas special, Duration 0,1124th December 2017 0:16 Video, Hear wetin Kach talk for Christmas, Duration 0,1624th December 2017 0:39 Video, Nigeria: How area be dis Christmas?, Duration 0,3923rd December 2017 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate Elizabeth Yamoah, Duration 2,156 hours wey don pass 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020. |
As at Thursday morning she say dem don transfer di patients dem go University of Port Harcourt Teaching Hospital UPTH to continue di treatment. |
pic.twitter.com/vRXxYU8Tbr— The Academy (@TheAcademy) August 29, 2020 End of Twitter post, 3 While American entertainment company wey produce di Black Panther , Marvel Entertainment say im death break dia heart. |
Wia dis foto come from, CRISTINA ALDEHUELA Wetin we call dis foto, Wuruwuru mining like dis one for Kibi dey appen for Ghana Di company say dem don suspend work for di site and carri workers comot for di mine to allow for investigation. |
Some things are simply not done. |
Im wife say, "doctor tell me say na di oil we dey breath na im spoil di pickin for my belle." |
Nigerian university don hire snake charmers Graduate wey sue Oxford University for 2:1 degree don lose Paris don remove 'sugar daddy' advert So no be academic ranking, U.I cari first? |
Di human rights group bin claim for one new report say big oil company Shell Petroleum get hand inside di human rights abuse and kill-kill wey Nigeria military commit inside di oil-producing Ogoniland region in di 1990s. |
If court judge say she dey guilty, dem fit send her go prison for up to 10 years and ban her from politics forever. |
Pipo don enta social media to mourn her death. |
ameroon: De 48-hour ultimatum for Nigeria to release separatists di run 10 January 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, People for Bamenda, Cameroon bin protest for September 2017 about some activists weh deh say di government yi hold. |
For world, di EU na di largest market for seafood wey dem import from other countries; foreign fishing na 28% of all di things wey EU dey catch for water. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Meanwhile Atiku wey first branch di Emir, Sanusi Lamido Palace, before im land for di campaign venue address di crowd for like five minutes. |
Rwanda don ban mosques to dey use speaker 15 March 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Government for Rwanda don ban mosques to dey use loudspeakers for dia call to prayer for di capital city, Kigali. |
Wia dis foto come from, Getty Images Defence boss say deh don open investigate who burn deh houses and destroy cargo for punish de pipo dem. |
Seven tins wey go happun during 'total lockdown' for Coronavirus Lagos, Kano go use Radio, TV to take teach students Wia dis foto come from, Zhejiang Daily Wetin we call dis foto, Students for Yangzheng Primary School for Hangzhou wear DIY “one-meter hats” on di first day of dinew semester. |
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Ikechukwu wey be Uber driver tell BBC Pidgin say e dey happy, as di surge go pay di drivers well. |
"Na shine to oda kontris to tell our leaders, especially inside Nigeria say di laws against LGBTQ mata dey discriminate against pipo rights to freedom of association, right to privacy. |
Im plan na for di six geopolitical zones and states for Nigeria to develop six industrial parks and economic areas wey go dey produce raw materials by diasef wey go contribute to di economy. |
Di chief ritualists, di pipo wey remove di eye, di heart and di breast. |
Dem don arrest nurse afta woman wey dey coma born pikin 23 January 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Police for Arizona don arrest one nurse afta woman wey dey coma born pikin. |
As Centre for Human Rights and Democracy in Africa, CHRDA condemn visa rules, delegate for transport for Northwest komot disclaimer say na fake release. |
Dis na wetin make dem go dey get ogbonge tori for dia own language. |
Tok tok pesin of Kano Fire Service Saidu Mohammed confam wetin happun to BBC and add say dem try wella but unfortunately na only Ibrahim survive di accident. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Libya returnee migrants fit don join ISIS - Obasanjo11th January 2018 "I no know say promise of better life go become death sentence": How I turn to slave for UK14th February 2018 Libya returnee: 'We born dis pickin for detention camp'6th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Zimbabwe woman want make dem stop bride price2nd November 2017 Lesbian wedding: Kano Hisbah free two women wey dem gbab on dia wedding day19th January 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
9 November 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Trump talk say China dey try for di work wey dem dey do to try comot nuclear weapon for North Korea but work still dey plenty to do Donald Trump don land for inside China as im dey waka for five countries wey dey for Asia. |
oronavirus: Nigeria lawmakers reject bill to carry citizens comot China 4 February 2020 Wia dis foto come from, House of reps ngr Lawmakers for Nigeria House of Representatives don reject bill to carry Nigerians wey trap for China comot from di kontri sake of di Coronavirus. |
Sabolai Radio Festival for Ghana Wia dis foto come from, Owula Kpakpo Na di pipo wey organize di Chale Wote Art Festival organize am on top say dem wan celebrate alternative music. |
Another thing we de for inside dis tori Meet Mansa Musa of Mali, di African king wey be richest man for history28th November 2017 Burkina Faso wan build statue to celebrate Thomas Sankara3rd October 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Essay Competition 2019: You fit write Pidgin? |
"Because we be minority, gofment no even inform us, dem just enter our market, destroy our kaya." |
Justice for Izu Inside press statement wey di Madubueze family release, dem tok say di death of dia son shock dem no be small and dem dey inside pain and sorrow. |
Nigeria highest court on Tuesday press hand on top dia earlier rulings say di kontri ruling APC party no get candidate for Rivers state. |
ria govnors - Minimum wage: We go sack workers - Nigeria govnors 15 November 2018 Nigeria govnors say N30,000 minimum wage no go work unless organised labour gree for dia workers all over di kontri to chop sack, local tori Punch dey report. |
Since di security palava dey for international border, di govnor feel say only federal goment fit handle di kwanta well well. |
Another thing we de for inside dis tori Ghana: Flood alert for White Volta river area27th August 2017 Ghana: Fulani farmers fight don kill 8 for Eastern Ghana30th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
before my book came out, i thought award money would be my only chance at financial stability. |
As e be so, Chelsea fit still win trophy dis season as dem dey semi-finals of FA Cup wia dem go play Southampton, but many pipo dey say owner of di club Roman Abramovic go sack coach Antonio Conte. |
"kindly stop dem for komot for national territory: David Nkoto Emane, Camtel Director; Richard Maga, assistant director; Enow Kenneth Agbor, former director for finance and budget; Nganou Boris Judicael, coordinator for MCM programme; Dieutoss Evariste, former director for human resources; Tsaam Gah Marcelin, engineer for contracts; Assouzo'o Benjamin Gerard, chief of service for contracts and Mfou'ou Jean Claude, auditor". |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.