text stringlengths 21 14k |
|---|
#BBCNigeria2019 Another thing we de for inside dis tori Nigeria 2019 elections: Presidential candidates profile – Muhammadu Buhari17th January 2019 Nigeria 2019 elections: Presidential candidates profile - Atiku Abubakar18th January 2019 Nigeria 2019 elections: INEC confam list of candidates for February 16 vote17th January 2019 Nigeria 2019 Elections: How many Political parties you sabi?19th January 2019 Nigeria Elections 2019: Supreme Court judgement don end Rivers APC career12th February 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Zimbabwe go soon announce presidential election result Mnagagwa no tink say Mugabe wan beta tin for Zimbabwe E tok say im wan make foregners start to dey bring business back to di kontri. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria police recruitment 2020: NPF screening 2020 update, location and date around Nigeria26th August 2020 Northern Cyprus: Wetin you suppose know about dis kontri wey Nigeria dey tell students to avoid25th August 2020 Nigerian schools reopening: Latest on resumption date for wen universities go start as FG tok25th August 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal24 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Another thing we de for inside dis tori Anglophone crisis: court adjourn case for Mancho Bibixy, odas again8th May 2018 Anglophone crisis: Why Mancho Bibixy, odas bi wan stage walk-out for court9th May 2018 Anglophone crisis: "If dey give me less dan 40 years I go vex"- Mancho Bibixy8th May 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Presido Buhari wey dey respond to di concern wey President Talon raise ontop how im pipo dey suffer because of di closure say im don take note and e go consider make dem open am again in di nearest future. |
Di opposition leader say authorities bin don arrest Mr Zenawi before, officials of di ruling party for Tigray bin don threaten am before, now dem dey use im goats to hold am to ransom. |
E tell BBC Pidgin say im dream na to become complete man afta operation. |
Court free Ogundipe on Friday morning afta magistrate Abdulwahab Mohammed for one Abuja Magistrate Court inside Kubwa, give am bail. |
Why Africa must pay attention to climate change But for dis month own, no be only young pipo go take part as labour and humanitarian groups, environmental organizations and workers of some of di world biggest brand don ready to join. |
Another thing we de for inside dis tori Togo: Why people no want Faure Gnassingbé7th September 2017 Togo don jail 15 opposition supporters30th August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
How to register for Ghana voter ID card before 2020 election Why some Ghanaians dey kick against new voters register Ghana health workers petition Electoral Commission to pause voter registration sake of Covid-19 surge But de opposition National Democratic Congress (NDC) say dis move wey EC wan do be illegal. |
It is a terrible thing for a husband to feel his wife is his head. |
For now consumer associations nova tok any tin about dis plastic rice and all man di wait for know how dis rice pass all test for good rice enta market. |
Di RMC talk say dem go do meeting early next week after women civil society group Pro - Femmes Twese Hamwe, complain come out say di pastor dey call women 'evil' people. |
Skip Twitter post, 1 Clarence Seedorf est au Cameroun. |
How ruling party win Angola election |
Skip Twitter post, 1 I join fans around the world as we remember Shad Gaspard as a beloved performer and a caring father. |
Nations League: Ronaldo go start as Sterling, Martial, Eriksen dey in action for group matches |
But di former Nigeria presido say all di tok na sake of im sign di Same Sex Marriage Prohibition law for January 2014 afta United Kingdom sign dia Marriage (Same Sex Couple) Acts for July 2013. |
Di draws go happen for Uefa headquarters wey dey Nyon for Switzerland. |
Any pesin wey present anoda pesin PVC wit di intention to use am take vote no go fit and dem go fit arrest di pesin. |
De reason for dis action na kwestion weh Barrister Tamfu say dem for defense team no fit answer. |
Another thing we de for inside dis tori Atiku Abubakar: Protesters no want American Embassy to give Nigeria former VP visa5th December 2018 National Assembly workers don block Nigeria lawmakers from sitting4th December 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Dem don bring out tsunami alert after dem record 7.9-magnitude earthquake off di coast of Alaska inside di US. |
How patients dey suffer for Bamenda kidney centre Leocadia Bongben , Cameroon 8 May 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Patients dey fear say dem fit die if nothing for happun (no be actual hospital) Patients weh deh receive treatment for dia kidney problems for Bamenda regional hospital say deh di suffer because seven for di machine dem spoil. |
Di government of Burkina Faso don charge former long time Burkina Faso president Blasie Compaore, wey dey exile, and im former Chief of Staff General Gilbert Diendéré for di assassination of Thomas Sankara. |
Skip Twitter post, 1 Statement Regarding Scheme To Merge With Access Bank https://t.co/1XJlkR2r8Q— Diamond Bank (@DiamondBankNG) December 17, 2018 End of Twitter post, 1 Wia dis foto come from, @myaccessbank/@DiamondBankNG Diamond & Access bank marriage dey tori-tori plenty pipo Skip Twitter post, 2 Those that have cash with diamond bank, my account is free, incase you need where to transfer ur money to.Told y'all to use matured banks.— Kemaiah (@Kemaiah1) December 17, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Diamond access bank, because DAB pic.twitter.com/QSCLbTbCi7— Khaleel Abba (@khaleelabba) December 17, 2018 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 In 2013, @myaccessbank took over Intercontinental bank which owned major stake in the then intercontinental insurance, now @mywapic . |
Best Instrumental Composition A Composer's Award for an original composition (not an adaptation) first released during the Eligibility Year. |
Wetin we call dis foto, Letter wey president Paul Biya write give leader of senate. |
Another thing we de for inside dis tori VGMA2019: Ghana dancehall artiste Stonebwoy pull gun on stage as ‘protection’ from Shatta Wale19th May 2019 Ed Sheeran, Burna Boy, and Stormzy collabo dey make pipo hala21st November 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Harassment dey come in many ways for Universities like wen lecturer ask to sleep with student for marks or cultists dey tell students no go complete school or even as students dey follow dem selff yarn. |
"Ah see say weti wuna write di spoil ma honour and e di circulate some bad fate". |
Another thing we de for inside dis tori Willian don make Chelsea fans vex Willan post picture of im team for Instagram as dem dey celebrate dia FA Cup win come use emoji cover Antonio Conte face.20th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Producer: Daniel Semeniworima, Video: Ufuoma Gift Before Prince George County Circuit Court give dia judgement, di Judge Karen Mason tok say: "While I no find di defendant as evil pesin wey wan kill di baby, I also no find her action say e dey accidental." |
E explain say from dis strategy, dem go develop three models of communication to interact wit kontri pipo on wetin EFCC dey do. |
2017: Sack im long time supporter Vice-President Emmerson Mnangagwa. |
'If police no fit secure election for just eight wards, wetin go happun for 2019' - Wike Why INEC wan re-design polling unit for Nigeria 2019 election INEC on Wednesday announce say since January 2018, di new pipo wey don register to get voters card inside di Continues Voter Registration don reach 13,634,414 pipo. |
Court for Italy don order make Veronica Lario, wey be former wife of former Italian Prime Minister Silvio Berlusconi to return $70 million allowance money wey she collect after divorce. |
Nigeria police discover 'house of torture' for Kaduna Kidnapped Takoradi girls die - Ghana Police confirm 'I never rape anybody for my life' - Pastor Fatoyinbo Di operators bin claim say di place na Islamic school wia dem dey correct pipo wey dey misbehave. |
"I dey confident say fair, transparent and just process wey respect di rules, procedures and di governance systems of di Bank, and rule of law, go prove say I no violate di Code of Ethics of dis extraordinary institution." |
Tori be say di VIP stage fall yakata with pipo ontop as di show bin dey go on. |
Facebook go send Cambridge Analytica warning to users Facebook confam say hackers steal informate of 29 million users Dem get names like Hidden Africa and di Secret Democratic of Congo. |
"No responsible leader go fit go sleep wit happy mind if im to see im citizens dey killi-killi one anoda on account of ethnic and religious bigotry" "Violence no go fit be di solution to all dis conflicts." |
Mr Trump dey blame North Korea nuclear programme, and dia support for wetin e call international acts of terrorism. |
For years as person wey dey treat teeth, Iceland coach move enta football management in di 1990s as manager of di kontri women team - dat time im still dey do im dentist work join. |
World leaders including President Mohammadu Buhari dey do Peace Forum for Paris, France to mark di day. |
ria goment go give 10% discount if your ship land for Delta, Rivers and Calabar ports 12 June 2019 Nigeria Ports Authority don approve 10% discount for ship wey land for Delta, Rivers and Calabar ports. |
But how life dey for dat place? |
Modemo...— Moloko Mabotja (@MolokoMabotja) March 2, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Kenya’s largest referral hospital, Kenyatta National Hospital (KNH), is making the headlines again for all the wrong reasons, this time with a brain surgery performed on the wrong patient. |
Another thing we de for inside dis tori AFCON 2019: Meet di 'animals' wey dey compete for Africa Cup of Nations for Egypt21st June 2019 Egypt vs South Africa: Coach Aguirre chop sack, FA President Abou-Rida resign afta Bafana Bafana knockout Pharaohs from Afcon 20197th July 2019 Nigeria vs South Africa: Super Eagles don qualify for Afcon 2019 semi finals10th July 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal41 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,469 hours wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
ountry Classic Singer Don Williams don die 9 September 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Don Williams bin dey play onstage for di 2013 California's Country Music Festival April 28, 2013 American country music singer Don Williams don die. |
Scriptures cannot be broken.#LunarEclipse#Nigeria #1DDrive #GoogleForNigeria #OluwaChineke #BloodMoonEclipse #MoonEclipse #BloodMoon #EclipseLunar #Nigeriadecides2019 #EndSARS #NigeriaAir pic.twitter.com/D50hMZeu1C— AyeMojuba, GCFR (@areogunboy) July 28, 2018 End of Twitter post, 1 Dis pesin tok say di red moon dey fulfil prophesy wey dey di Christian Bible. |
See how you fit qualify to use di airports from now on - Ghana international flights dey resume afta months of Covid-19 restrictions - See how you fit qualify to use di airports from now on 31 August 2020 Wia dis foto come from, facebook/@ghanaairports Ghana dey join kontries like Ethiopia, Egypt and Senegal to open dia international airports to resume travel by 1st of September . |
Illustrations: Jadesola Eniola Another thing we de for inside dis tori Trafficking of girls: 50 trafficked girls return from Lebanon. |
Dis kain search oga Udo say go show even di pipo wey dey behind di company and e fit take reach 4 weeks to get. |
Since Madam Farouq don hold political office, she don do ogbonge things like to do standardized procedures for utilizing Research, Data Gathering & Planning for Resettling, Rehabilitating, Reintegrating and Readmitting Persons of concern wen she be Commisioner for National commission for refugess, migrants and internally displaced persin. |
Coronavirus: What it does to the body Di Solidarity trial dey investigate interferon beta, wey dem dey use to treat multiple sclerosis, and dey lowers inflammation. |
Nigeria Elections 2019: US say dem no dey support any party or candidate for Nigeria |
Alongside di announcement, di prime minister pledged £1.8m to di Samaritans so dat di charity go fit continue to dey provide dia free helpline for di next four years. |
Another thing we de for inside dis tori AfDB: Nigeria don collect $200m igbese to boost electricity4th December 2018 World Bank don give Nigeria $486 million loan for electricity16th February 2018 Wia Nigeria dey 'hide' di light dem wan sell give oda kontris?18th December 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Press Freedom: Wen journalists dey corrupt, freedom no dey |
More confusion enter mata as government begin talk from two sides of dia mouth. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon Teachers' Strike: Police di surround education ministry Tori be say di police fit don arrest di teachers dia leader27th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Kano na one of di six states wey rerun election go shele on March 23rd and pipo wey dey di state dey eager to see who go be dia next Governor. |
"We go set up Judicial Commission of Inquiry to ensure say di culprits get justice." |
Di initiative aim na to roll out about one million tests inside four weeks for di whole continent. |
Walter Carrington: Former US Ambassador to Nigeria don die 13 August 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Former United States Ambassador to Nigeria Walter Carrington don die. |
Police dey report say di actor fake di attack because im no dey happy wit di kain salary wey Empire dey pay am. |
Audrey Aboula: 2016 Miss Cameroon pageant contestant tok e suffer for new book |
Find wetin dey motivate you Wetin be di reason why you wan improve on your health? |
Another thing we de for inside dis tori Man wey propose to im babe underwater drown before she tok yes22nd September 2019 Kemi or Ore: Nigerians dey use social media compare who 'good or bad' girl be wife material12th November 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Di 2019 election go take place for February. |
Di President add say na Kano dey show am love pass im hometown of Daura and dem dey right to tell Daura pipo to come learn from dem how to love am. |
Only old people fit get cancer People dey think say e dey more common to get cancer as person dey old dey go. |
Madam Aisha tok dis one for event to take celebrate her husband election victory, wey dem do on 7 March for Daura, Katsina State for northern Nigeria. |
ria police recruitment 2020: How to apply and fill the form for di force employment exercise ontop dia portal Princess Igho Williams Broadcast Journalist, 12 July 2020 New Informate 13 July 2020 Wia dis foto come from, Twitter/Police Di Nigeria Police Force (NPF) don announce say dem don begin dia 2020 recruitment exercise for constables and dey invite pipo wey qualify to apply. |
''Na meeting wey l dey happy say e go happen,'' Guterres talk. |
Abike Dabiri-Erewa dey vex for Amaechi attack for Spain Xenophobia: 314 Nigerians don land from South Africa According to di students, Alexandro Abia and Kenneth Eboh, dem bin go one university table tennis competition for Croatia last month and na for dia dem wrongfully deport dem go Bosnia-Herzegovina. |
FIFA do collabo with Coca-Cola to bring di trophy come Nigeria for thousands of fans wey neva see di gold trophy before. |
pic.twitter.com/CZitqk2A0S— The White House (@WhiteHouse) August 4, 2020 End of Twitter post, 6 France French President Emmanuel Macron express solidarity wit di Lebanese and tok say France dey send resources to di site of of blast. |
Another thing we de for inside dis tori FaceApp challenge: Tonto Dike, Ali Baba, Jonas Brothers, Ludacris, oda celeb dey post old age look17th July 2019 Kiki Challenge turn crime for India9th August 2018 Facebook Challenge: Man don surrender after police get 1000 Likes19th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Im tok dis wan wen im speak wit BBC Yoruba. |
Skip Twitter post, 1 WATCH | Health minister Dr Kalumbi Shangula urges Namibians to rally together and help contain the further spread of coronavirus. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon: 'Absentee president' and six oda tins you suppose sabi about Paul Biya6th November 2018 Cameroon: 79 pikins, principal, two teachers plus driver na im dem kidnap for Presbyterian Secondary school Bamenda5th November 2018 Cameroon Anglophone regions: Why schools dem no fit start effectively3rd September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
E no get doubt say dis increment for VAT go lead to increase in di price of commodities. |
Another thing we de for inside dis tori Anglophone crisis: Gunshots, killings, car burning, as separatists force ‘lockdown’ for pipo6th February 2019 Anglophone crisis: Kumbo quiet laik burial ground afta fighting, and deh burn-burn houses16th November 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
DP - 2019 election: 'E no mata weda Buhari wan contest' - PDP 10 April 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Buhari poster wen im bin contest for 2015 Nigeria opposition People's Democratic Party (PDP) say dem no send weda President Muhammadu Buhari go contest for 2019 election or not. |
Im say na corruption dey cause make some young people join bad gang like militants and armed groups because e no allow dem do beta things with dia life. |
Di case go continue on di 20th of July 2020 for di same court. |
Im loyalist dey carry im name for head, wey come make am get plenty political influence. |
Ghana don win oil case against Ivory Coast 23 September 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Ghana first start to pump oil for sale for 2007, but dis dancers dey happy for ceremony to mark Ghana am United Nations tribunal don judge case wey Ghana and Ivory Coast dey drag since almost ten years now, on top oil fields wey dey for Atlantic Ocean. |
During her short stay for di service, di Nigerian Air Force say late Arotile contribute well to destroy armed bandits wey dey di North Central States and other criminal elements by flying several combat missions under Operation GAMA AIKI in Minna, Niger State. |
Di 34 year old wey play against Russia for di last 16 wey dem lose, get evri to dey proud, as im score penarity for im last touch for im kontri. |
Wia dis foto come from, AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, DR Congo third presido Laurent Kabila (left) and Robert Mugabe of Zimbabwe Who be Joseph Kabila? |
Dem bin help di country wen things wan get k-leg afta former President Yahya Jammeh siddon-put wen e loss for di 2016 general elections. |
Iwobi wey join di team dis summer, score wit im head for first half to make am 2-1 for im club afta Romain Saiss bin equalize Richarlison goal. |
United Nations and im partners dey find 9.9 million dollars to take respond to di cholera outbreak for North-East of di country. |
Boko Haram terrorists attack Damasak area of Borno State, kill two civilians and shoot down one humanitarian helicopter wey belong to di United Nations mission, according to local tori pipo. |
Wia dis foto come from, Lagos State Government Wetin we call dis foto, Hon. |
Skip Twitter post, 1 The evil news making the rounds regarding Yusuf Buhari, son of Pres. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.