text
stringlengths
21
14k
For 2013, di UN Food and Agriculture Organisation (FAO) start one programme to encourage people make dem dey farm and eat insect.
#powerofsports pic.twitter.com/uNPsOXshLo— Austin Okon-Akpan (@ProudlyAustin) October 31, 2018 End of Twitter post, 2 Another thing we de for inside dis tori Nigeria national amputees team dey beg moni for internet to go World Cup Afta dem miss di last three World Cup, Nigeria amputee team don face crowd-funding to fit go play for Mexico.3rd October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
E don loose 3 times and draw di remaining two.
Minister - Kenya Gikomba market fire na person do am - Minister 6 October 2017 Wetin be like another sad day happen on Friday 6 October, 2017 for di second largest cloth market for Africa wey be Gikomba market inside Kenya Di fire wey start for morning burn so tey eight hours pass and na so e destroy plenty traders goods and shed wey di cost reach thousands of dollars.
Cameroon: Shoot-shoot for Mamfe region fit don injure school children
Many don abandon random testing, instead dem just face areas wia reported cases dey.
International coffee day: Wetin you need sabi to start coffee farm and export 1 October 2019 Wia dis foto come from, Thinkstock Wetin we call dis foto, Nigeria bin dey export coffee well-well until dem discover crude oil New report say di number of pipo wey dey drink coffee worldwide, and even Nigeria, dey rise well-well and to use celebrate International Coffee Day, we torchlight how pesin fit tap into di market.
For 2018, kidnappers gbab di papa of Nigeria international player Mikel Obi for 2018 - for di second time.
Nigerians for Ghana make worried over di incident, Okechwuku Nweke who be Nigerian based for Ghana talk say "we no want see that Ghana must go, Nigeria must go thing, now we dey marry each other, wanna relationship be solid now so make we use talk talk resolve di problem."
Another thing we de for inside dis tori Kolade Johnson: Nigeria Police don sack suspected officer from di force5th April 2019 Pipo wey kill Kolade Johnson must face di law - Buhari3rd April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
"Di consumer price index, (CPI) wey dey measure inflation increase by 12.82 percent (year-on-year) for July 2020.
Di US company Moderna na di firstand e vaccine fit produce neutralising antibodies.
belle no sweet me because I bin feel say I dey play well.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria 2019 Election: Olusegun Obasanjo na 90-year-old liar and we go teach am big political lesson - Presidency21st January 2019 Alleged looters list: We go still release more names - Lai Mohammed15th April 2018 Letter to Buhari: Obasanjo dey too busy to know wetin dey happen - Nigeria Govt25th January 2018 Atiku Abubakar in America fall APC hand so mind dey cut dem - PDP19th January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Deh argue say section 13 for de law give civil society and oda groups for send dis representatives for de national human rights commission but goment no discuss before deh table de bill.
@TigerWoods #themasters pic.twitter.com/uabrlzbdah— Gareth Bale (@GarethBale11) April 14, 2019 End of Twitter post, 4 Another thing we de for inside dis tori Serena Williams don born her first pickin2nd September 2017 Liverpool 2-0 Chelsea: Mohamed Salah goal scata Anfield, put di Reds back ontop14th April 2019 Israel Adesanya cari Kelvin Gastelum eye see pepper to claim interim middle weight champion14th April 2019 Australian Open: Caroline Wozniacki beat Simona Halep to win first Grand Slam title27th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Ebiteinye Wia dis foto come from, Ebiteinye/instagram 23-year-old accountant from Brass, Bayelsa State.
Na just Thursday night di Department of State Service release Sowore afta 124 days since im first arrest.
Di goment bin get calculate say by 2014, di houses wey no go dey go reach 30-40 million houses.
Zidane don waka comot Real Madrid Arsene Wenger Di French coach bin don reject Real Madrid before sake of say im bin still dey coach Arsenal.
And about 30% say dem get only one partner so dem no dey bother to use condom.
Somebodi put fire for di water wey we pour inside gutter, di water catch fire.
"I want wetin dey good for me, but I want wetin good for di club because di club don give me evritin.
"Goment know say dis crisis big and we di encourage all actors for work wit we for address de needs for Cameroonian and host pipo", Mariatou tok.
End of Facebook post, 1 'Enough is enough, e don do; our leaders just dey do us anyhow as dem dey in power,' na another message di petition carry.
Ghana: XDR-Tuberculosis don show for di country
Tanzania appoint Amuneke wey be former youth teach coach for Nigeria as dia head coach for August 2018.
Twenty-seven year old Hilda Akubia Oluwatobiloba dey live wit sickle cell, but all her life before she enta university, she and her parents no gree accept say her genotype na SS.
"From our calculation, na only Lagos State go fit pay N30,000."
From work enter real life: 10 couples wey meet for inside film 27 September 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Leslie talk say e no hard to fall in love for Kit Harrington Game of Thrones actors Kit Harington and Rose Leslie don announce dia engagement.
But e get lecturers wey you go dey see say dey show signals say dem want you.
Dem publish di paper wey dem title "Result wrong time eating patterns on breast and prostate cancer risk (MCC‐Spain Study)" for di International Journal of Cancer.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, The Togo team arrive back for Lome airport early on January 11, 2010 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Billboard pay tribute to assistant coach Amalete Abalo and media officer Stanislas Ocloo Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Residents of Togo capital Lome read through newspaper reports of di attack Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, For di tournament opening match, Angola and Mali players observe one minute of silence Another thing we de for inside dis tori Caf Awards 2019: Sadio Mane, Asisat Oshoala win African Player of the Year7th January 2020 Ghana FA remove all national team football coaches for all levels3rd January 2020 Michael Essien African team of di decade1st January 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Him become NAN Managing Director for 1994 afta im don serve as Editor-in-Chief beginning from 1985.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Funmilayo Ransome-Kuti, na she reduce power of Oba Samuel Ladapo Ademola Funmilayo Ransome-Kuti, di first of many tins Many pipo wey don hear di name Funmilayo Ransome-Kuti go say, na she be di first woman to buy and drive motor for Nigeria.
Di following Arms and Ammunition na im dem recover: 1.
Another thing we de for inside dis tori COZA: Pipo dey warm up to protest for Abuja and Lagos29th June 2019 COZA: 'I never rape anybody for my life' - Pastor Fatoyinbo28th June 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
According to Professor Boateng, only small-scale miners wey get mining concessions go fit mine for specific areas, "e no dey mean say dem lift ban on galamsey.
Di goment also release timetable for di 2019/2020 - 2020/2021 academic session.
Lions don take ova road sake of coronavirus lockdown Di goment say di measure dey neccessary to allow make pipo wey dey live on daily money to fit work and survive as world dey battle coronavirus.
After all person no dey stop journey, stay for middle of road because say im forget to bring sponge to take baff.
But for di beginning of di song e tok say e love God even thou di devil ey tempt am.
International Women Day: Five ways men and women no dey equal for Nigeria 8 March 2020 Wia dis foto come from, AFP One UN study wey comot on Thursday show say almost 90 percent of pipo for di world, both men and women dey biased against women, even as dem dey try close di gender equality gap.
Dem say dis case wey no dey common get all di attention while outside di matter dem dey rob and kill white farmers all di time and e no dey get di same attention.
Just few day ago, Dubai police arrest Ramoni Igbalode, wey im popular name be Hushpuppi, sake of cybercrime.
African rights defenders also shine eye for de 47 refugees weh goment arrest for Nigeria bring back for kontri.
Dis dancers and drummers dey full ground dey play and dance music to jolli pipo wey come di rally, and no be free dem dey use do am.
AFCON 2019: Egypt recall Warda ban afta Salah, odas give support for di striker 28 June 2019 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Amr Warda (second right) don join di Egypt team but will not be available for Sunday's final group game Egypt striker Amr Warda don receive welcome back message to join di African Cup of Nations team 48 hours after dem suspend am for bad behaviour, the Egyptian FA (EFA) said on Friday.
Person wey carry third na story for Pidgin and na Mimi Werna write am.
Nineteen of the 53 Commonwealth kontris na from Africa.
Both lecturers say dem no do anything wrong, but de University still suspend dem so say investigations go fit happen.
Last August, one fuel tanker catch fire for PortHarcourt, for June at least nine pipo die for anoda major accident wey involve tanker for Lagos.
Wia dis foto come from, iStock Wetin we call dis foto, Too much sun fit burn person skin, then cause hyper pigmentation join.
Im add say police don dey involved for di operation since di beginning and say pesin no go fit minus di work wey police do for di release.
End of Facebook post, 1 Di police say na unknown gunmen kill am on di evening of 29 June and say dem still dey torchlight di killing, wey happun just outside di capital, Addis Ababa.
President Akufo-Addo bore sey people dey charge $100,000 make dem sit close to am Ghana government turn 'mumui' over Guantanamo detainees 85 kubolor MPs dey slow Ghana Parliament with demma absenteeism Chairman of di committee den Majority Chief whip, Kwesi Ameyaw Cheremeh talk journalists say dem for end di sitting impromptu den try fix another date for di sitting sake of di expats no come.
E come explain say out of di 71 million hectares wey dey for people to farm for Nigeria, na only half of am people dey use because to use hoe and cutlass dey tire bodi, and e dey stop young people to enter farm.
Tori be say strong wave carry di 39-year-old with im 10-year-old Aryeh on May 17.
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Dis boy for Senegal capital, Dakar, tire as dis pelican birds dey waka pass on Wednesday.
Kaduna ready to change di 25,000 teachers wey fail primary 4 test 6 November 2017 Wia dis foto come from, EMMANUEL AREWA Wetin we call dis foto, Education for northern Nigeria no reach di same level like di south Kaduna state for North West Nigeria don begin dey find 25,000 new teachers to replace di ones wey no pass examination test wey primary 4 school pickin dey do.
Cashless: You fit pay okada or buy mama put wit ATM card?
Dem set up official twitter account @DadaAwu which dem dey take share some of de memes people create on dem.
"Liberia don ready to do di election and e good say dem go soon hand over government to another person because e go ginger business people to come di country come do business".
But dis na di first time she go bad mouth him politic party.
Mohammed Abubakar - Bauchi state 7.
Di boys and dia coach wey be members of Wild Boars junior football team bin dey trap inside cave for more dan two weeks before rescuers save dem.
Last year im marry im latest bride Ms Siphelele Mashwama wey bin dey 19 years.
"Dem dey so nice, na di reason why everybody dey shocked... we dey very friendly with each oda."
Few months ago naim police go exhume di three deadibody of students of University of Port Harcourt and Rivers State University from ETEO bush for Eleme, wia kidnappers bin also go bury dem dia.
Saudi Arabia say di ban dey necessary because Iran dey send weapon give di rebels for Yemen.
Di teams wey don qualify na: Arsenal Bournemouth Bristol City Leicester Manchester City Manchester United Chelsea West Ham Another thing we de for inside dis tori EFL Cup: Man City and Man u win, as Edward Nketiah save Arsenal25th October 2017 Chelsea, Man Utd and other Premier League teams don enter EFL fourth round21st September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Anglophone Crisis: Rights group di call kidnappers for free principal30th May 2018 Anglophone Crisis: Army tori pesin say Santa die bodi photos na lie-lie26th May 2018 Anglophone Crisis: Civil war cloud di hang ontop Cameroon- Crisis Group2nd June 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
FIFA World Cup: Morocco wan use 16 Billion dollars host 2026 tournament 18 March 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, FIFA World Cup Africa fit host anoda FIFA World Cup afta di 2010 tournament as Morocco don announce say dem wan host di 2026 trunament.
#ThankYouTaker pic.twitter.com/sWJoirL752— Derek Johnston (@AlwaysRangers) June 21, 2020 End of Twitter post, 6 Another thing we de for inside dis tori Shad Gaspard death: How di WWE wrestler take die as im dey try to save im son21st May 2020 Hana Kimura: Japanese professional wrestler and Netflix star die at 2224th May 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
"We don dey get army deployment for we side and dem dey work.
Bayero University, Kano say dia aptitude test for 2020/2021 Admission exercise registration don start on Monday, 3rd August 2020.
Covenant University score di highest for Nigeria for research section and for teaching of di 2019 Times Higher Education World University Rankings.
Members suppose get up to 30% if dem put money inside for just 30 days.
Even reported to a Soldier ffs!
Dem appeal for calm and beg residents to shun fake news.
For dat taim, deh company weh e bi di process tomato bi di weigh for killo buy and problem no bi dey.
Amnesty International, wey di NSO Group don target before, say di attack na wetin human rights groups don dey fear say dey possible.
49 for August 2018 list 16 August 2018 Wia dis foto come from, FIFA World Cup Wetin we call dis foto, Paris, France.
Dis project go change 12 Nigerian cities into world standard wit beta evri tin weda na light, road, buildings and wey go attract investment so dat e go grow di economy and create millions of tear rubber jobs.
Many important things they left undone and are indirectly after the only freedom we have left #freedomofspeech.
Stephen wey dey use im free time take make money from social media promotion say all im work dey internet so how im wan cope?
Tori pipo for Reuters tok say 85% of di pipo wey dey di villages for di region no fit attend mass every week.
Di South African runner make history wen im become di first disabled runner wey run for di 2012 London Olympic games with artificial leg.
'If Nigeria no kill corruption, corruption go sooner or later kill Nigeria' - Buhari - 'If Nigeria no kill corruption, corruption go sooner or later kill Nigeria' 6 July 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di new order mean say authorities go fit seize asset of even big politicians like Governors Nigeria President Muhammadu Buhari on Thursday declare "national emergency on corruption", as im sign one new executive order to block money wey authorities suspect say come from mago mago.
Kano Supplementary Election: 42 political parties reject Kano govnorship re-run result 26 March 2019 Wia dis foto come from, Dwasiu Wetin we call dis foto, Govnor Ganduje don deny say im collect bribe from anybodi 42 political parties for Kano state North West Nigeria under di Coalition of United Political Parties (CUPP) don reject di result of di re-run govnorship election wey happun on March 23.
No so fans vex say na big disrespect to Conte.
Last year, di 23-time Grand Slam champion tell Vogue about how her religion dey important to her and how Alexis don learn to be part of am.
For seka dis bad behaviour, American embassy di advice e kontri pipo make deh no waka or ride bike alone.
oronavirus lockdown: 'He tell me say e go kill me' Dem no support media player for your device Coronavirus lockdown: 'He tell me say e go kill me' 1 May 2020 E remain small tin, 44 year old Emilia from Akuku Toru for Rivers State Nigeria say she for die for her husband hand as im wan strangle her to death wen dem get kwanta.
Robot wey dey replace pickin for school if e sick 6 December 2017 Wia dis foto come from, WIKKI COMMONS Wetin we call dis foto, Dem design di AV1 robot to help represent pickin wey no fit atttend class.
Di 'oda' bag wey Saudi officials trace to her name, contain hard drugs wey land her for prison.
Cameroon: Douala Airport de doty make Airlines tok
Buhari say im go act on di EU final report on Nigeria 2019 elections
BENUE College of Education, CBT Center, Oju, Benue State BENUE Eclipse Technology Limited, Lucky Child International School, Olaochagbaha, Otukpa BENUE Excellent International College Centre 1, Gboko, Benue State BENUE Excellent International College Centre 2, Gboko, Benue State BENUE Federal Univeristy of Agriculture Makurdi., ETC Centre, Makurdi, Benue State BENUE Global ICT Connect Ltd, Km 5, Gboko Rd, Opp College of Health Sciences, Benue State University, Makurdi BENUE Information and Communication Tech Centre, College of Education, Katsina-Ala, Benue State BENUE JAMB Zonal Office, Makurdi, No.146, George Akume way, Makurdi, Benue State BENUE Our Lady of Mount Camel College, km 5, Naka Road, Makurdi, Benue State BORNO College of Education Waka-Biu, Maiduguri Road, Biu, Borno State BORNO JAMB ZONAL OFFICE MAIDUGURI (REGISTRATION ONLY) BORNO Kashim Ibrahim College of Education, Jos/Kano Road, Maiduguri, Borno State BORNO Nassara Computer Academy, No 12 Kirikassama Street, between Fidelity Bank and Union Bank, Maiduguri, Borno State BORNO National Open University of Nigeria, Maiduguri Study Centre, Baga Road, Along Maimalari Barracks, Maiduguri BORNO Ramat Polytechnic CBT Centre, Jos - Kano Road, Opp Borno State Board of Internal Revenue, Maiduguri BORNO University Of Maiduguri, ETC Centre 1, Bama Road, Maiduguri, Borno State BORNO University Of Maiduguri, ETC Centre 2, Bama Road, Maiduguri, Borno State BORNO University Of Maiduguri, ICT Centre 1, Bama Road, Maiduguri, Borno State BORNO University Of Maiduguri, ICT Centre 2, Bama Road, Maiduguri, Borno State CROSS-RIVER Arthur Jarvis University, Akpabuyo (ICT Centre) Brig.
End of Facebook post, 3 Another thing we de for inside dis tori Revolution meaning: Egyptian Revolution, Arab Spring, Occupy Nigeria, wetin #RevolutionNow protest resemble6th August 2019 Sowore Revolution Now: Wetin to sabi about Omoyele Sowore, di man wey dey ginger protest across Nigeria6th August 2019 Revolution protest: Nigeria Police don tag Sowore march as treasonable offence4th August 2019 Revolution protest: DSS explain why dem arrest Omoyele Sowore4th August 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?