text
stringlengths
21
14k
But e dey hard for me to sleep without am.
UFC 245: Kamaru Usman fight with Colby Covington wetin you need to know
For many African families, stockfish don move from food for those wey dey inside war, to oga for inside di cooking pot.
NAFDAC don warn against killer fish Daniel Ekugo, wey be oga for Consumer Protection Council, confam say na true tok some traders dey use sniper to preserve beans, and kill insects wey dey hide for di bodi of beans like weevils.
Another thing we de for inside dis tori I go sack Wenger if I buy Arsenal - Dangote17th August 2017 Aliko Dangote na di only African inside Bloomberg 5012th December 2017 Billionaire Femi Otedola enta molue bus but nobodi recognize am17th May 2018 Arsene Wenger: Why some Arsenal fans dey compare am to Mugabe8th March 2018 42 billionaires get money pass 3.6 billion people for world23rd January 2018 How Aliko Dangote go fit buy Arsenal now wey di door don open for am25th July 2018 3:15 Video, 'Me and Dangote dey always talk', Duration 3,1522nd September 2017.
For 2004, e win with 75 percent and 78 percent for 2011 .
Production: Usifo Omozokpea and Favour Nunoo Video: Sarah Tiamiyu De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria go appeal British court order to pay $9bn worth asset give private gas firm17th August 2019 P&ID no go put leg ontop Nigeria assets - Lai Mohammed27th August 2019 Court order P&ID to close shop, forget dia assets for Nigeria19th September 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 De election di pass weh de moni weh gofment promise, e nova give political party dem just now.
Skip Twitter post, 1 So Grace Ajilore “men are trashed” us to death on the TL only to end up a baby mama for a MAN???
Den anoda video show de ngondere weh e lie inside her blood.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria army recruitment 2020: How to apply for DSSC, SSC ontop di employment portal of di force19th August 2020 Lisa Hanna: Meet di Jamaican 'presidential candidate' wey her video dey make pipo tok22nd August 2020 International flight resumption Nigeria: Sirika Hadi list rules wey passengers must follow afta lockdown date of 29 August18th August 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
But di stadium go dey completely empty for di rest of di season, although dem dey play wit di same format of home and away teams and dem no go use neutral venues.
Barca go play Liverpool or Porto for di semi-final as di Reds get two goal advantage from di first leg from Anfield.
Na only Tanzania don keep dia promise so far.
Di executive order talk say dem go check foreigners for some jobs wey people wey fit do am no dey for Nigeria."
October 2016: Boko Haram release 21 of di girls, afer government negotiate with Boko Haram with support of local and international people.
HRW para for Nigeria to reverse ban on Shiites Terrorism don kill more pipo for Nigeria pass Syria, Yemen Im tok dey come afta US goment add Nigeria and six oda kontries for di "Special Watch List (SWL)" of states wey don engage in or tolerate "severe violations of religious freedom."
Skip Twitter post, 1 VIDEO: Approximately 200 Nigerians are stranded in Moscow with 400 all over Russia.
But wen dem look how tins be, dem decide to start new life for Lagos as notin dey again for dem since Boko Haram burn im car, house and im guinea corn farm.
Di party election go happun between 18:00 GMT and 20:00 GMT dis evening.
Skip Twitter post, 1 The arrest of these two (2) gang leaders have brought to Twenty Two (22) suspects arrested so far by the Nigeria Police Force in connection to the Offa Banks Robbery.#AskThepolice pic.twitter.com/76bW8wCM2B— Nigeria Police Force (@PoliceNG) May 22, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 · TWO (2) OUT OF THE FOUR (4) GANG LEADERS AND PRINCIPAL SUSPECTS WHO WERE DECLARED WANTED AND THEIR PICTURES CIRCULATED TO THE MEDIA AND THE PUBLIC ON THE 4th OF MAY, 2018 IN CONNECTION WITH THE OFFA BANK ROBBERY HAVE BEEN ARRESTED.#AskThePolice— Nigeria Police Force (@PoliceNG) May 22, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Two out of the Four gang leaders and principal suspects who were declared wanted and their pictures circulated to the media and the public on the 4/5/2018 in connection with the Offa bank robbery have been arrested by the joint Police Investigation Team and now in Police Custody.— Nigeria Police Force (@PoliceNG) May 22, 2018 End of Twitter post, 3 Dem go charge di two suspects to court when di investigation don finish final-final.
pipo go cari di case go court and dat one fit drag do election go back and dat one fit lead to shifting di election" I'm explain.
One of the #zamfaratwins abducted about a month ago in Zamfara telling their elder Brother they’re going to be slaughtered pic.twitter.com/v9D32Krg4L— Maryam Ado (Mrs Abdullahi M Buhari) (@Maaryam_Ado) November 14, 2018 End of Twitter post, 1 find out say di kidnappers first ask for one hundred million, den thirty million before dem las-las settle to collect fifteen million or notin else.
Ikoku 4: Victor, Ifeanyi and Osaze witness how Chima die of torture inside police cell Dem no support media player for your device Ikoku 4: Victor, Ifeanyi and Osaze witness how Chima die of torture inside police cell 6 February 2020 Di four men wey Nigeria police special anti-crime unit, E-Crack squad arrest along wit one mechanic wey die inside cell don tell BBC Pidgin say dem witness di die of torture.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di Ka'bah na one of di holiest sites for Islam Hajj na annual pilgrim waka wey Muslims dey go for di holy city of Mecca for Saudi Arabia, for inside Middle East.
Another thing we de for inside dis tori Tanzania don ban family planning adverts afta President John Magufuli say make women born plenti21st September 2018 'Pregnant girls no go show for court'8th January 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Dem launch di partnership for social media with di #RedisABlue hashtag, even as di Red Devils nack dem 4-0 for Old Trafford.
But the leading parties comfortably have the best vice presidential candidates.
Di school proprietors tok say online classes dey very expensive as di moni wey dem carry dey organize am dey enta millions of naira.
One source wey dey work for court confam wetin Sani tok adding say na N50k fine dem pay and 4 pipo wey no fit pay still dey prison.
"For pesin wey no well, to come comot freedom from dat pesin life, dis one pass bad, e dey heartbreaking and sad.
Di Metropolitan Police for UK dey torchlight Diezani for magomago too, on top money matter.
See dia main divestment reason - Shoprite to exit Nigeria: Di retail company put dia supermarket for di West Africa kontri on sale like Woolworths Group do years ago - See dia main divestment reason 3 August 2020 Wetin we call dis foto, Shoprite don dey Nigeria for 15 years Shoprite retail company, wey be Africa number one supermarket chain, on Monday announce say dem dey consider to end dia business for Nigeria.
Dem wan protest against George Weah for Liberia 'Come collect your deadi bodi' - Liberia hospital dey beg Di kontri Ministry of Finance tok say enough moni no dey for vaults for commercial bank because pipo dey keep dia moni for house - something wey observers tok say na sake of say pipo no get confidence for banks.
Nigeria: Estate agent don land for jail for 10m
I dey always compose songs just to make am stop her cry-cry.
But im sef die 50 years before dat year so im no see say world continue.
"You send $1,000, I send you back $2,000."
Wen dem defeat Napoleon, di British take possession of di stone under di terms of di Treaty of Alexandria for 1801.
''Segun dey ready to do anytin if di tori make plenti sense'', na so Agbo tell BBC Pidgin.
•If you chook more eye inside di mata, issues dey for society wey dey kee small business before dem fit balance.
Vitalis life na lesson to pipo wey go normally give up wen bad tin happun to dem.
Skip Twitter post, 3 Based on his wish and desire for a strict observance of the law, President Buhari expects EFCC, ICPC and such agencies to do the needful.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Chinese take-away food E dey safe to chop Chinese food Fear of Coronavirus no say make you stop to dey chop Chinese food.
Skip Twitter post, 1 Thread—-Update: Chaos In #Osogbo as angry youth protest the d*ath of four young men, as a result of an accident caused by SARS operatives who labeled them fraudsters.
Another thing we de for inside dis tori BBNaija 2020 Eviction: Kaisha don comot from Big Brother Naija season 5 - See how fans vote dia favourite housemate16th August 2020 Tonimas burial casket: Coffin for CEO Tonimas oil, Anthony Obiagbaoso Enukeme celebrated burial fotos and full gist16th August 2020 Immaculate Okochu, face of Cold Stone Creamery sudden death for Lagos traffic collision accident shock friends13th August 2020 Big Brother Naija Season 5 housemates biography: What you need to know about di 2020 contestants wey just enta di 'lockdown' house24th July 2020 Gokada CEO Fahim Saleh torso and dismembered dead body na im New York Police find for im apartment - See how di murder of di Pathao oga happun for im condo15th July 2020 Jeff Bezos net worth 2020 as billionaire, American business magnate and Amazon.com CEO break stock record in one single day for Bloomberg World's Billionaires ranked list history21st July 2020 Gokada CEO Fahim Saleh murder in New York - Before di tech entrepreneur death, see fotos of im life & times in Nigeria15th July 2020 Elon Musk vs Mark Zuckerberg: See di Coronavirus quarantine clash between Tesla & Facebook ogas3rd May 2020 Twitter voice note: How to use voice note on Twitter18th June 2020 Apple iPhone 12 release date: How iPhones 2G, 3G, iPhones 4, 5, 6, 7, iPhones 6, 8 Plus, iPhone X & iPhone 11 Pro don change over di years, why e dey 'very expensive'27th July 2020 Video, University of Ibadan student wey create tech to epp di blind read and waka28th May 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Wia dis foto come from, Reuters Di tok for Microsoft to buy Tik tok no fit continue on Friday afta report say Mr. Trump no support make Microsoft buy di company.
Dis hawk so don catch plenty big fish dem weh deh Kondengui today laik former Minister for Finance, Polycarp Abah Abah, former health minister Urbain Olanguena Awono, former Cameroon Shipyard and Industrial Company manager, Zacchaeus Fornjidam and odas.
Nigeria (@AmnestyNigeria) April 1, 2019 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 In Nigeria @PoliceNG being posted to SARS is often regarded as a “juicy” posting and is preceded by intense lobbying by potential officers.
"We also recently launch war against substance abuse campaign.
Pipo surprise say she still dey alive wen dem bring her out as she don stay inside di soakaway out for three days and she dey hospital now dey receive treatment.
Ghanaians blast Speaker of Parliament over en threats to sack journalists
'Rice smugglers don dey use new methods' - Customs Di investigation wey lead to dem seizing di 'cocaine pineapple' bin start for April 2017 and e involve authorities from Portugal and Spain.
ZAMFARA NORTH ALHAJI YA'U SAHABI MALE, PDP 2.
Another thing we de for inside dis tori Cameroon Anglophone crisis: governor don ban firearms, ammunition business2nd February 2018 'Anglophone Crisis: 'Gunshot don turn music for Bamenda' - Resident4th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
APC caucus: Anybodi wey kolobi ballot box dey risk im life
Skip Twitter post, 1 Just announced in Hall H at #SDCC, Marvel Studios’ BLADE with Mahershala Ali.
US bin don first announce travel ban against Iran President Trump, before e sign one presidential paper to begin put back US punishment against Iran government, say im action dey send critical message: "Di United States no go make empty threats again."
Afta round 5 di judges drop scores of 49-46, 48-47, 48-47 wey make Romero para and later complain about.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Who go win di Champions League?
ukola Saraki: Nigeria Senate President Bukola Saraki dey National Assembly 24 July 2018 Wia dis foto come from, Twittter Wetin we call dis foto, E no dey clear if true-true dis police moto dem dey block Saraki house Tori wey BBC don confam be say President of Nigeria Senate, Bukola Saraki dey inside di senate chamber for National Assembly Abuja, to do im work.
As for Tokunbo Akintola, im own be say na so Lagos be and e no get choice, because "traffic na part of my work."
Nigeria: Union dey protest NHIS oga wey Buhari recall
Anglophone Crisis: "De trauma weh e go kam di frighten me"- Father Humphrey Mbuy 23 April 2019 Wia dis foto come from, Rev, Nsaikila Elvis Director of Communication for Bamenda Catholic Diocese Reverend Father Humphrey Tata Mbuy di tok about de Anglophone crisis.
Many questions dey her mind to ask, na so she come dey tink say who she offend.
Cancer blood test go help find cancer for body fast-fast
Lagos Explosion: Authorities don confam fire disaster for Abule Ado 15 March 2020 Wetin we call dis foto, Emergency responders don rush go Abule Ado to rescue di situation Authorities don confam fire disaster for Abule Ado for Lagos State, south west Nigeria.
How Kano wan fight drug abuse from now Mansur Abubakar , Kano 14 December 2018 Wia dis foto come from, Maryam Muhammad Wetin we call dis foto, Maryam Muhammad of Youth Awareness against Drug Abuse Initiative Kano State goment for north west Nigeria dey plan to create dia own special agency wey go continue to fight drug abuse wey dey trouble di state.
Lionheart: Genevive Nnaji don dey collect accolades 5 January 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nkem Owoh and Genevieve Nnaji play di role of uncle and niece for di feem Lionheart wey be Africa first original feem wey Netflix produce don land.
Cameroon: FIFA di extend football committee yi mandate Interim coach say, "Work for coach hard when you get players dem with plenty qualities e no dey easy, before Fabrice Onduoa and Andre Onana weh na cousin no di tango fine den now Idris Carlos don join dem, but ma role for manage dem".
Another thing we de for inside dis tori Wetin dey cause hardship for Africans to travel for Africa?11th October 2018 ''40% of world poverty by 2050 go comot from Nigeria and DR Congo alone'' - Bill Gates Foundation18th September 2018 3:15 Video, 'Me and Dangote dey always talk', Duration 3,1522nd September 2017 0:39 Video, Aliko Dangote say one day im go buy Arsenal football club, Duration 0,391st August 2018 Why Elon Musk dey shack gbana for web video7th September 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018.
Dem bin delay am before after Charles Brumskine of Liberty Party, wey come third for di first election, carry case go court say wayo dey inside.
Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Anoda tin wey dey confuse pipo na dis PDP to APC to PDP waka.
Reinhard Grindel: German FA president resign becos of gift
Di Lagos State Police Command torchlight one viral video wey show plenty pipo from di entertainment industry inside one Estate, along Aja, Ibeju-Lekki axis, Lagos dey celebrate birthday party wey Funke Akindele Bello and her husband organize.Police detectives from di State CID yaba sharpaly go di location.
"People just bin dey talk say how our Senator go dey for video and all dat; it's just a support me I no see anything bad about it."
January 7 na Christmas According to Orthodox calendar, na on January 7 na im dem born Jesus Christ.
29 November 2017 E be like some people for Ghana dey vex on top something wey dia president, Nana Akufo-Addo bin talk when e dey do interview with Aljazeera.
Another thing we de for inside dis tori Video, International Women's day: Cameroon women wan fix dia powa8th March 2018 Cameroon togo dress bi show for Commonwealth Fashion Exchange9th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Before di Head Of House get opportunity to chose who im go like to be im deputy and both of dem go get immunity for one week and get acess to stay for di HOH lounge But two weeks to di end of di show, Big Brother change di rule of di game say no more Deputy head of house.
Kylie Jenner don make Snapchat to lose $1.3bn 23 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, She be part of di 100 most followed people for Twitter for 2017 Snapchat don chop better uppercut for dem value after Kylie Jenner talk say she don tire for di app, say she no dey do again.
Di husband and wife wey marry for 1962, say pipo for dia village bin dey treat dem anyhow because dem no born pikin and because of dat, to born pikin come be dia most important tin.
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Some of di Dapchi girls wey dem new release dey enter plane for Air Force base Maiduguri, Nigeria.
Comments wey she don later deactivate from di post.
Street beggars wey no gree hear word for Kano go land for court 14 January 2019 Kano State goment for northern Nigeria on Monday arrest 35 beggars across di state wey dey beg for street.
For 1995 wey Norway host di tournament, na only about 4,500 pipo go watch each match, di total take small pass 112,000 pipo altogether.
For her sermon she say: "We need to speak up for di whole London, to work to confront di killi-killi and di crime wey dey make mama to clean dia own pikin blood from our pavements.
Flooding: Places wey dey at risk for Lagos flood
"We dey live well now for close to one year without problem.
Producers: Gift Ufuoma and Princess Williams.
Eto’o e pikin don get call-up for Cameroon U-17 team Cameroon beat Guinea to win Africa U-17 Nations Cup "Tins no be easy, ah bi first need for do administrative tins get Cameroon passport and travel with ma kombi dem, we start train, ah get opportunity for score, ah glad and ah convince ma sef say de opportunity go change ma life", Etienne Eto'o tok.
E reach 25 Tweet wey Mr Salkida bin carry put for internet.
olice for Zamfara see names of top politicians for cultist house 7 April 2020 Zamfara State, northwest Nigeria Police Command say dem see names of some top politicians for di state wia dem write dem on top paper for one cultist house wey dem raid.
With $105 million, she no go only fit buy one of dis sweet motor but 23 tear rubber Lamborghini Veneno.
But one country own good small; America new decision don remove restrictions wey bin dey on top Sudan.
'We go sue di Army'- Nnamdi Kanu lawyer 11 September 2017 Wia dis foto come from, AFP/Getty Wetin we call dis foto, Nigeria Army say make people no believe picture of people wey injure Nnamdi Kanu, leader of Indigenous People of Biafra (IPOB) wey bi one group wey wan break away from Nigeria don talk say im dey drag Nigeria Army go court.
Another thing we de for inside dis tori Roger Federer na di world highest paid athlete, according to Forbes30th May 2020 Hana Kimura: Japanese professional wrestler and Netflix star die at 2224th May 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Nigeria (@AmnestyNigeria) July 2, 2019 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 We strongly condemn the brutal assault on the sales personnel by the 'not-so-distinguished' Senator Elisha Abbo.
"We no really sabi di reason for dis protection but nicotine fit cause am."