text stringlengths 21 14k |
|---|
Dem born am for 1944, for Ilorin, Kwara State, north central Nigeria. |
Wetin we call dis foto, APC supporters enta streets for Abuja sing 'Sai Baba', jubilation full ground say president Buhari fit don win di 2019 presidential election Na 73 candidates dey find di Presido seat but di two main pipo be current President Muhammadu Buhari of APC and former Vice President Atiku Abubakar of di PDP. |
Skip Twitter post, 1 His administration is so blinded by revenue generation for his godfathers that he ignored the electorates. |
Kennedy Agyapong - Hang Anas Aremeyaw Anas to death for di evils he commit - Kennedy Agyapong Favour Nunoo , Ghana 5 June 2018 Wia dis foto come from, Photo Credit: Anas Aremeyaw Anas/Facebook Wetin we call dis foto, Na on Wednesday di film go premiere Barely 24 hours to di premiere of investigative piece "Number 12" by undercover journalist Anas Aremeyaw Anas, Ghanaian MP death threats on di journalist plus en crew. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Professor Yemi Osinbajo: 100 days wey plenty people no notice Africa Vice Presidos of nowadays For Africa history, e dey normal make only oga presido to dey in charge of evri evri for inside di kontri. |
End of Facebook post, 1 Why we arrest Samuel Wazizi - Cameroon police Why we lock journalist for prison - Cameroon goment De manager say e call Namondo e number, na one of de suspects take de phone, e say: "We don put fire for radio station, one of your girls dey wit we. |
Twitter put warning sign for anoda President Trump Tweet afta im sign social media executive order Ogechi Obidiebube , Lagos 28 May 2020 New Informate 29 May 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Twitter don sanction tweet wey America President Donald Trump tweet dis morning say im go use military to shoot if protesters for Minneapolis begin to steal. |
Beginning from 2019/2020 academic session, foreign students fit begin study for Nigerian universities, if wish di of JAMB come true. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, BBNaija 2019: Julius Agwu say Tacha no go win, she no dey rep Port Harcourt well "I be adult and suppose dey in control of my emotions, but na human being I be and I dey fail time and again. |
JAMB question - How snake take chop N36 million? |
Although di education ministry release guideline plus, don give time frame for school to comply wit di guideline, no body don know date wey school go resume. |
as di bulldozer dey demolish my house, I begin cry sake of everytin wey I loss" Danlami now dey jobless and no wia to lay im head. |
Skip Twitter post, 6 Why people are outraged and condemning Kemi Adeosun over her claim that she didnt know the certificate was fake, I don't get it.... Is this not Nigeria? |
"I go like to remind Human Rights Watch of two things. |
That’s why my dance moves is all STIFF! |
Di firm say going forward, dem go begin torchlight accounts wia pipo use take log in but dem no do anything for di platform. |
Dis vampire rumour enter Zambezia from Malawi where dem don kill eight people wey dem suspect say dem be vampire. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 2. |
Another thing we de for inside dis tori Another accident happen where Ebony Reigns die Chief executive for di Ahafor Anor South, Joseph Agyeman Dapaah, say dem done dey complain say di road bad but everything don fall for deaf ear.10th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Di koko be say di spoilers wey you dey dodge na di big big entertainment news for plenti tori. |
Another thing we de for inside dis tori Buhari visit to Lagos: 'My goment economic policies dey make impact' - Nigeria President to Business community Buhari meet di Business community inside Lagos House, Marina as part of im APC presidential rally on Saturday.9th February 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020. |
American Presido, Donald Trump don announce say im dey prepare executive order to stop di right to American citizenship for pikin wey dem born for United States and wey dia parent no be citizen. |
For 2012, na like 100 pipo na im die for Ahoada West Local Government Area, Rivers State wen one petrol tanker explode afta im lose control. |
Tori be say di choice of who go lead di forensic audit of di NDDC contribute to di reason for her sack because Federal Executive Council bin don approve Messrs Olumuyiwa Bashiru and Co. as lead consultants for di audit but she bin want make di Financial Intelligent Unit and World Bank supervise di forensic audit to avoid manipulation of di process. |
How to apply for N-Power 2020 wey go empower young Nigerians 10 facts about N-Power 2020 you must know before & afta you apply Di Minister Sadiya Umar Farouq say im apologise for any inconvinence wey dis fit don cause pipo wey be genuine and eligible beneficiaries of di scheme. |
Im say di APC government promise to restore security, balance di economy and fight corruption no be just for mouth. |
Delta state goment bin declare lockdown on April 1, 2020, as part of way to check di spread of Covid-19 inside di state. |
For 2017, pesin write petition on top im head say im tiff money wey be for di emirate council. |
Di United Nations don tok say human rights abuse for di region na di work of defence and security forces and oda militants like Kamuina Nsapu and Banu Mura. |
So I no want South Africa to follow di same road because na di good tin wey we see for dis kontri na im make us come and we wan make sure say, e go still continue," she tok. |
Wia dis foto come from, AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Paul Biya first become prime minister for seven years starting from 1975 before im come became president as di first president Ahmadou Ahidjo step down. |
Dis na theory wey Leanne find out: "my anxiety don reduce, thanks to regular orgasm," na so she tok. |
Skip Twitter post, 1 This is Douglas. |
Pipo wey sabi say e dey easy to do wetin you sabi, but you need mind to try sometin different. |
Producer: Dooshima Abu Video Journalist: Sarah Tiamiyu Another thing we de for inside dis tori 1:50 Video, Plastic Pollution and how Lagosians dey use plastic am block water, Duration 1,5025th June 2018 0:19 Video, StopTheSoot: Fire don cause air pollution for Port Harcourt, Duration 0,194th June 2018 1:56 Video, Solution to clean Niger Delta pollution fit come from Mangrove - Nigerian expert, Duration 1,5622nd July 2019 World Environment Day: 'I don totally ban plastic bags for my house'5th June 2018. |
Wia dis foto come from, Burrard-Lucas Photography Wetin we call dis foto, Dem no dey take eye see dis one everyday Another thing we de for inside dis tori Comedy Wildlife Photography Awards 2018: Squirrel wey shock and oda funny foto dem dis year22nd November 2018 See as tiger bite dis zoo worker for Russia7th November 2017 'Prostitute' orangutan: Dem shave her hair, wear her makeup come force her to dey sex men29th November 2018 Monkey wey get 'Brazilian hair' don win animal foto of di year17th October 2018 Jollification of 50 years of ogbonge photography18th April 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?11 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Dis competition don open on Monday 6 August, 2018 and di closing date for submission na 23:59 GMT on Sunday 2 September 2018. |
Di govnor accuse di army say dem dey comot Auno afta 5pm everyday, im say dis na wetin give Boko Haram di leg to carry out di attack on Sunday. |
Health Minister Kwasi Agyemang-Manu wey confam di first two cases on Thursday night announce say both individuals enter Ghana from Norway den Turkey. |
Former president Goodluck Jonathan administration bin come up wit solution for private companies to take major control of electricity production and distribution, while federal goment dey completely in charge of di transmission. |
One man tell Ekeopara say im still dey find im younger brother one day afta di fire, as e no dey ansa im phone. |
She tok say most of di tins wey she remember wen she watch di first movie na say "children go like dem as dem go make dem laugh. |
Im deny say di rape na plan work but later admit say im flush di pikin underwear inside toilet to hide evidence. |
Deh torture Bihle Mbinkar weh na doctor for Wainamah for Northwest region say e di treat ambazonia fighters and as e put de tori for Facebook army go threaten e for house. |
Wizkid sellout im show for O2 Arena Skip Twitter post, 3 Burna Boy sold out 02 academy last night even with amazing performances . |
Buhari Chief of Staff, Bauchi Govnor don catch Coronavirus - Se how dem get am Nigeria goment go close Lagos, Abuja International airports ontop new cases of Coronavirus Coronavirus: See how to make your own hand sanitizer Dem add say di man bin already get "underlying medical conditions - multiple myeloma and diabetes and im bin dey undergo chemotherapy. |
Im say "government no joke with how people get right to talk as dem want because na normal right for everybody". |
Geoffrey Onyeama: Nigeria Foreign Affairs minister don test positive for coronavirus 19 July 2020 Wia dis foto come from, Twitter/ Geoffrey Onyeama Nigeria Foreign Affairs Minister Geoffrey Onyeama don test positive for coronavirus. |
I thank you say you always dey there for me." |
But, human rights organisations including Amnesty International don call for investigations to determine if wetin happun na extrajudicial killings. |
For many women, dis na very big palava because dem no get $110 to take pay for evidence. |
Geeta bin get plan say by di time she reach 30 years old she go don get enough money to comot for di marriage with her four pikin dem. |
But dis time eba kick am comot dey follow dey waka digestive system. |
De EU tok-tok person say as Santiago Ebee Ela (weh na opposition party leader), for die for detention, e show say humans rights situation don worse. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, For dis film, Georges Méliès dey turn di woman wey dey sleep to butterfly Some of di techniques dem wey im make to become popular na tins like time-lapse photography, dissolves and how to make sometin disappear, appear or transform. |
Inside statement wey PDP release on Monday, dem accuse APC say dem carry police helicopters begin attack pipo wey come out to vote, and say dem use "thugs to shoot and kill voters, snatch ballot box". |
Di exercise go dey on from 9am to 3pm daily from Monday to Friday. |
Ms Adeosun add say dem don already dey work to suspend two senior tax ogas for di country on top corruption mata. |
'Surfing don make me get strong mind’ Dem no support media player for your device 'Surfing don make me get strong mind’ 7 July 2019 Rachel Ola tell BBC Pidgin wetin make her go into surfing and all di beta-beta change surfing don bring for her life. |
But di three oga dem for di Tribunal wey Danladi Umar dey lead, tell di suspended Chief Justice say im get case to ansa so make im prepare im defence. |
Both Mr Diya and im daughter na British passport holders while im son get American passport. |
Person for di zoo, Jacob Munkholm Hoeck talk say dem dey balance di diet with rabbits, cow pickin, goat or zebra sometimes. |
Dis na im 25 years for office. |
Na only if any of dis tin no work na im you fit try protests because e get way dem fit hijack am. |
Two popular pipo wey suppose follow am contest for dis election, see say road block got dem because dem bin don collect conviction for corruption case before. |
Na for statement na im di Command say di two US soldiers wey injure don reach Landstuhul Regional Medical Centre for Germany, where dem dey receive treatment. |
KNUST: REGSEC impose curfew, order students say make dem vacate campus 22 October 2018 Wia dis foto come from, KNUST Facebook Regional Security Council for Ashanti Region, Ghana, impose 6.00pm to 6.00am curfew on Kwame Nkrumah University of Science and Technology [KNUST]. |
Another thing we de for inside dis tori Zainab Habib Aliyu: Saudi Arabia don release, anoda Nigerian Ibrahim Abubakar2nd May 2019 Zainab Aliyu: I no go gree for goment to act fast free Zainab happun for Kano30th April 2019 Zainab Habib Aliyu: How one bag wey 'change' to two take land her for Saudi prison1st May 2019 Zainab Aliyu land prison for Saudi Arabia ontop drug crime wey she no commit30th April 2019 De one we dem don look 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:00 Audio, BBC Pidgin Minute, 1,00one hour wey don pass 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 2:53 Video, Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her and Ned Nwoko baby, 2,5311th July 2020. |
Make sure say you try chop something even if you no want. |
Another thing we de for inside dis tori Champions League final: Liverpool and Tottenham African stars wey fit carri di cup31st May 2019 Liverpool: How Jurgen Klopp team become di first club to qualify for next season Champions League18th February 2020 Champions League: Which European club fit win am17th September 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Wia dis foto come from, Getty Images Im say everything change wen e meet Miku ontop YouTube. |
E shift am go 25 March, 2019. |
Wetin we call dis foto, Based on say na beach, some pipo try to feel di wave of di ocean. |
"We extend our deepest sympathy to di families of those wey die, including di pipo wey work for di Independent National Electoral Commission (INEC) and security services," di statement bin tok. |
Report by @NikkiLaoye (NCFRMI Southwest Voice /Founder of Angel 4 Life Foundation) #NCFRMI #CaringForTheDisplaced #NikkiLaoye #Angel4LifeFoundation #NigerianMigrants #Migrants #LibyaSlaveTrade #LibyanSlaveTrade #Libya #Nigeria . |
According to Otumfuo Osei Tutu II, di history between Asanteman den Britain involve wars den bloodshed, but over time dis relationship come turn solid partnership for development, expanding democracy den rule of law. |
Meet di lady wey go be di youngest Prime Minister for di whole world UK don get dia first black woman ambassador Watch how dis civil society leader work wit woman dem and e plan for change dia lives. |
Accidents for Cameroon roads na a almost evri taim as roads dem small and United Nations report say about 1000 pipo di die every year for Cameroon roads due to accident. |
Do not tell me that this is unnecessary or ignorant. |
Di fake doctor, Rajendra Yadav, bin dey treat di poor villagers for colds, coughs and diarrhoea with contaminated syringes and needles. |
Make deh tok one psein weh e bi know'am, Ebuwe Alfred, Wazizi e broda hala as e tok for Even one of de lawyers, Barrister Nkea Emmanuel say family nova ever tell dem say client weh deh di follow e case die. |
Na one American cruiser, USS Vincennes launch two missiles give di plane, bring am down and kill all 290 passengers and crew onboard. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, APC primaries: see how Ambode and Sanwo-Olu take drag diaself Govnor Ambode don tok say e no true im and Tinubu, wey tori pipo don report say dey support Sanwo-Olu, get any kwanta. |
Mrs Basirat Oyewole wey dey live for Modakeke area of Ife in Osun State, southwest Nigeria, say e dey good as di goment don allow make student go school. |
Pipo wey dey close to you or managers dey sabi pinpoint am well-well," Dr Rachel Morris tok. |
BBC Pidgin ask whether de Dubai court give specific time wey Royal Horizon for pay Menzgold de $39million dollars, Mr Mensah talk sey de court no give any specific time. |
But dat plan get k-leg as Khabib fit chop suspension for di gbebe wey happun afta di fight. |
Wia dis foto come from, Minsepinfos/Facebook Sports boss say deh take de decision as Piccini no fit complete de project on taim, say deh stop work leave de place. |
She come from Ijumu Local Government Area of Kogi State. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Ariana and Pete start to dey date for May and last month Pete confam say dem dey engaged. |
"If dis continue, we go petition EU and petition di Human Rights Commission and di UN... Croatia or Bosnia no get right to keep our students dia. |
Di face mask wey di WHO recommend na medical face mask. |
#justiceforjemima https://t.co/tCApRVIfxI— CHIDUBEM NJOKU (@ChidubemNJ) October 24, 2019 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 The hospital that refused to attend to them should be sued for medical negligence. |
Dem win Grammy award for two of dia albums A Rush of Blood to di Head and Viva la Vida. |
Simple Dem no support media player for your device Woman dey equal to man. |
But Mr Dzakpasu, talk say "once court come inside, we government sef go dey behind di thing, when e come reach for money matters, we go find ways of supporting and making am successful." |
On Wednesday, Coschen for Brandenburg reach 38.6C - new German record for June. |
Answer to dis, and oda kwesions ‘Even my sisters and three colleagues wey go China for di new year dem dey dia, dey no get problem, but I tell dem make dem dey house for now make dem no come Nigeria until evritin clear’. |
However, di former Lagos govnor don accuse EFCC, e tok say dem no give am any notice before dem go eim houses for for Ikoyi and Epe. |
How Patrice Evra give fan kung-fu kick 3 November 2017 Wetin we call dis foto, Evra, like Cantona be French player wey don give football fan kung-fu kick French football club, Marseille, don talk say dem dey investigate wetin make their player, Patrice Evra, give one fan kung-fu kick for inside stadium. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.