text stringlengths 21 14k |
|---|
Another thing we de for inside dis tori Burna Boy decision to go perform for South Africa dey make fans clash14th November 2019 Soundcity MVP Awards: Burna Boy, Naira Marley, Rema collect award12th January 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election57 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Stephen Curry $79.8m (£62.7m) 10, Kevin Durant $65.4m (£51.3m) Another thing we de for inside dis tori Floyd Mayweather nack Conor McGregor27th August 2017 Lionel Messi beat Christiano Ronaldo to win UEFA Champions League goal of di tournament5th June 2019 Cristiano Ronaldo: Di striker don chop fine from Uefa for im goal celebration21st March 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal57 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
Cameroon: Governors for Anglophone regions stop waka for senatorial election day Wia dis foto come from, AFP/Getty Images Election for Anglophone regions de pass without waka about as governors stop movement for pipo and dia property. |
Another thing we de for inside dis tori If you wan lose weight, researcher say try to dey stand small1st February 2018 Sabi pipo see say sperm count increase for men wey dey chop nuts7th July 2018 Three cups of coffee per day ‘fit help you’23rd November 2017 5 ways wey Wi-Fi fit harm you17th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Di cough na new one wey dey continue, wia you go begin cough for more than one hour, or get three or more cough episodes in 24 hours. |
Wia dis foto come from, MTN Wetin we call dis foto, MTN bin don collect fine from goment for 2015 unto say dem no obey goment oda ''Di Attorney General office do big-level calculation and from wetin dey see, dem believe say MTN Nigeria suppose pay $2 billion for tax unto di import of foreign equipment and moni we suppose pay foreign suppliers over di last ten years'' na so MTN tok. |
Dangote wey be big bizness man wey get companies for different kontris, say malnutrition wey many pikin dem dey suffer for Africa, dey affect how dem go even take perform for school. |
New Gunners manager Unai Emery say im want "five captains" for im team dis season as im give di armband to Ozil for dis match. |
'Endometriosis no be spiritual problem, na medical condition' Karina Igonikon Reporter, 29 April 2018 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, 'Endometriosis no be spiritual problem, na medical condition' E don reach six years wey Theodora Chimonez don suffer Endometriosis but wen she start to see period, she bin no get pain. |
Two new health care workers also dey affected for Bauchi and Katsina and dis bring di number of health workers wey di virus don affect since January come reach now to 20. |
Cameroon presidential election don start but internet don finish for Northwest bin put Atiku name among three odas wey fit gbab di PDP Presidential Primaries ticket Now, understand say oga Atiku fit pick former Anambara State govnor Peter Obi from southeast as im vice. |
End of Instagram post, 1 Omashola funny reply to Ebuka and Housemate wey chook mouth for di quarrel. |
Cameroon: Law firm di assist teachers weh dey arrest Cameroon: Wetin be Patrice Nganang offence? |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 De lawyers say de period for detention weh law know na 48 hours and weh deh fit renew'am don expire and dey no get information if de renew'am. |
Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Meanwhile inside statement wey di office of di Vice President release, im thank all Nigerians for dia message and concern say im and im team dey kampe and im dey carry go wit im Next Level engagement for Kogi State. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon army and separatists di kill for Anglophone regions-US Ambassador19th May 2018 US Ambassador meet Cameroon leaders for find solution for Anglophone crisis4th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Elder statesman Atiku Abubakar and Senator Shehu Sani wey dey represent Kaduna Central na some of di pipo wey don chook mouth on top dis palava. |
Video of Covenant University student wey lecturer 'cancel' im project defence because of im afro hair and dressing don cause controversy |
National Orientation Agency naim get di task to teach Nigerians, informate people about goment policy, although di agency say e dey work hard to teach Nigerians on top Covid 19, di residents of Zokutu say dem neva see dia break light even though dem be neighbours for Abuja. |
BBNaija: Khafi go comment on UK Police mata wen she comot |
How to be di 'Total Man' by Covenant University No tuition fee, but Nigerian students still dey pay plenti money for federal Universities Covenant University na private Pentecostal Christian University, wey don dey operate since 2002 for Ota, Nigeria. |
Africa week for picture: 16-22 March 2018 |
So far Air Peace airline don help with di evacuation of two batch of returnees of over 500 pipo wey dey run comot from South Africa sake of xenophobic attacks. |
Any money wey di Federal or State Goment fit grant or lend or deposit with di Commission form time to time or any oda body or institution weda local or foreign5. |
Kerry do therapy with professional therapist - and nutritionist - to help her get treatment. |
Elections Cameroon boss give detail for de number for registered voters for each de 10 regions dem. |
Wia dis foto come from, Micaela Martini She say she do am because she believe say "we suppose first love ourself. |
Im say di doctor also dey for di traffic dey help di man and na why dem call di helicopter wey land for Ore road. |
E happen for one village of Pedregulho, inside Sao Paulo state. |
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Armoured vehicles like dis military tanks bin don dey arrange for roads dem outside Harare on Tuesday Di UK foreign office don advise British citizens dem wey "currently dey Harare to remain safely for house or wherever dem dey until di situation dey clearer." |
Im say im like to write for Pidgin sake of say e dey very creative and everybody fit understand am and e go easy to ginger dem to do beta for society. |
Dis Eid na four days celebrations even though kontris like Nigeria dey give just two day public holiday. |
New Vogue oga wan use fashion talk plenty things But Africa readi to get dia own Vogue? |
Another thing we de for inside dis tori 1:02 Video, Una tink say shayo fit prevent coronavirus?, Duration 1,021st April 2020 0:58 Video, To rinse mouth wit salt and water dey prevent Covid-19?, Duration 0,5831st March 2020 0:56 Video, Coronavirus: Garlic, Ginger and Onion no fit prevent Coronavirus, Duration 0,5630th March 2020. |
Na $130 million Diddy make dis year. |
Afta di 9 March Govnorship election, INEC declare di election inconclusive. |
Sick weh e di kam through sex, rape, abuse and teenage pregnancy, dey plenti weh war dey". |
Producer : Olaronke Alo Video: Sarah Tiamiyu, Ufuoma Gift Another thing we de for inside dis tori 1:32 Video, 'Evri woman need vagina steaming', Duration 1,321st June 2018 2:26 Video, Henna Design di natural tattoo, Duration 2,264th June 2019. |
For social media, picture dem get di hashtag #BringBackOurLeaders, where deh di share picture and video for dei protests dem. |
One of di prophecies wey Pastor Suleman na 'dem go rig di 2019 Nigerian elections', he ask PDP Presidential candidate Atiku Abubakar to focus on di North for di elections and for Nigerian president, Muhammadu Buhari to go rest. |
Dem return plus news say di baby die, meanwhile dem go put di baby for Kumasi Children's Home. |
Dumebi video is trash— girl in yellow (@girlinyellow3) May 22, 2019 End of Twitter post, 2 Dis pesin tink say di video dey for im age target audience. |
Amasa Firdaus: Hijab girl don finally do lawyers call to bar |
Read more at @NYDailyNews: https://t.co/BbrZQJNQAy pic.twitter.com/DucvW6aJDf— U.S. Army (@USArmy) January 24, 2018 End of Twitter post, 1 Di number people wey die for for di fire na 13, wey make am di worst New York City fire in 25 years. |
Croatia, for example, tok say dem go give special access for tourists from Czech Republic and Slovakia enta dia beaches dis summer. |
Im closest rival and di current govnor of di state Mohammed Abubakar of di All Progressive Congress (APC) dey im back wit 5117 votes. |
Napoli defender Koulibaly, 27, play im part for im club battle wit Juve for di Serie A title and im even score di winner against Juventus wey later win di title. |
"This no be only physical wickedness but also na shock to the modesty of woman." |
Dis individuals dem don so far operate wit any hownes alias impunity at di risk of Nigerian pipo and dem no respect di kontri democratic principles. |
Zuma tok tok pesin deny di report, say na "fake news". |
Another thing we de for inside dis tori Patient dey undergo test for Ebola for Sweden hospital8th October 2019 Ebola no dey Nigeria - FG19th June 2019 Ebola patients die afta family cari dem go church for DR Congo24th May 2018 Sierra Leone: 'Some people don blind, some dey impotent' - Ebola Survivor19th December 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
She win three Grammy awards ontop di way she good with words. |
‘'Education no be finish line, l blow wen l find handwork" |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Di women wey dey make Akwaocha for Delta State Because of say di environment dirty, many women dey catch infections and activists wey dey work for di region say, some corrupt doctors dey encourage dis women to go do operation even if dem visit di hospital for just small woman problem wey ordinary medicine fit treat. |
In order to use internet comfort demsef, pipo leave RIP messages and tok of how great a man Chris be wen im dey alive. |
Anyi Okoro say: "Dem dey take advantage of people wey already want am. |
End of Facebook post, 1 Tic Tac and Shatta Wale Weda new artist or old, Shatta Wale don pick beef wit all and im issue wit Tic Tac be say di legendary Dancehall singer don broke. |
But one spokeswoman for JP Morgan dismiss di accuse on Thursday come say di firm "consider di allegation dem as something wey no hold water and no get merit". |
She no gree say dem make di law to try chance women. |
''Dem use one rope to tire four pipo before dem load eight of us inside pick-up truck.'' |
Nigeria na second inside African continent dem afta Mauritius. |
ozi Okonjo Iweala WTO: World Trade Organization Nigeria nominee and 10 things you need to know about di DG candidate of ECOWAS for di intergovernmental organization 17 July 2020 Wia dis foto come from, TeamNgozi "If dem select me, what kind of World Trade Organization Director General I go be? |
Na him sign letter wey ask Kwara state goment to supply EFCC with all cash books, payment vouchers and contract award letters wey Saraki sign during im time as govnor. |
'How we go do health sector from May 2019' “Ah shock, craiy wen deh say ma pikin get cancer”- Lizy Fawoh Wetin we call dis foto, President Muhammadu Buhari use im presidential campaign go cut tape to launch advanced cancer treatment centre for Lagos University Teaching Hospital (LUTH). |
Wia dis foto come from, Ghana Nursing and Midwifery Council De husband of de deceased nurse, Kwadwo Arhin talk Accra-based Joy FM say "I dey look for my wife as she no return home. |
Ah no bi get any idea, later wen ah use pad ah see say popo komot from wusai ah di pii. |
We are around 80,000 tests carried out. |
Na di stadium host last year Europa League final, na also one of di venues for di 2024 summer olympics. |
Wia dis foto come from, AFP Who be Bosco Ntaganda? |
But English is the official language of Nigeria. |
Group still dey fight to clear Ken Saro Wiwa name Karina Igonikon Reporter, 24 April 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di court case na to clear Ken Saro Wiwa name and to get justice One Ogoni group - Ken Saro Wiwa Associates dey greedie to clear di name of famous environment activist and writer, Ken Saro Wiwa and eight oda Ogoni pipo. |
Wen she tok about her about her bike, she say, 'yes biking dey dangerous but e dey teach pesin self-control and responsibility as you no fit get all dat power under your control make you still dey do anyhow.' |
Boris Johnson na UK next Prime Minister |
Princess Mako, wey bi di senior elder daughter of Prince Akishino and Princess Kiko, postpone her wedding to Kei Komuro, after her grandpapa Emperor Akihito don comot di throne next year, di Japan public broadcaster NHK bin report on Tuesday. |
Zimbabwe wan give pipo license to grow marijuana 28 April 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Before na crime to carry or use weed for Zimbabwe Zimbabwe goment don make am dey legal to produce weed for health and scientific purpose inside di kontri. |
Popular music boss, Ubi Franklin share for Instagram say im wake up around 5:30am to see water evriwia for im house. |
Kaduna state go pay N30,000 minimum wage from September |
Nigeria: Why #100nairanotes dey trend for social media |
Death from Aids for Uganda reach 74,000 for 1999 but e don reduce since dat time, di UN bin tok. |
For southern Africa delay don dey from di beginning, early summer rain don dey dry and dem don predict say e go worse for di coming decades. |
New Jersey Senator for America, Bob Menendez say di re-arrest of Sowore dey unacceptable especially as im na husband and father of US citizens. |
Before now Big Brother bin put di housemates into two groups of nine wey be - Cruisetopia and Di Icons, names wey di group members choose by demselves. |
Di pepper plus smoke and rush-rush no allow some of dem pack dia load, but to run for dia lives. |
oris Johnson fit face 'sack' on top UK citizen for Iran prison? |
E no go tell di full tori but na start to use understand inequality for South Africa ova time. |
Army tok-tok pesin Sagir Musa tell di paper say "if Commander-in-Chief don give order to di Nigerian Army, den know say we go cari out dat order totally without any ifs or buts." |
Ase ooo.— OONI OF ABUJA (@Deji_OoniAbj) October 19, 2018 End of Twitter post, 2 Another thing we de for inside dis tori Video, Yaa Asantewaa of di Ashanti Kingdom of Ghana: Warrior queen wey defeat di British11th July 2018 Meet Mansa Musa of Mali, di African king wey be richest man for history28th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Wia dis foto come from, Wilfred Tassang Wetin we call dis foto, Southern Cameroons refugees mostly from Akwaya LGA of southern Cameroon inside village of southern Nigeria. |
Afta two weeks di former president no gree resign. |
But Attorney General, Gloria Akuffo talk BBC say dem dey deal plus Anas Aremeyaw Anas on dis matter, but de case delay small sake of de death of Ahmed Hussein-Suale who be key witness den also di unedited footage from de investigation which dem dey review. |
Another thing we de for inside dis tori CHAN 2018: "Where our eye dey na di cup" - Nigeria coach31st January 2018 CHAN 2018: Nigeria must shine dia eyes - Mutiu Adepoju29th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Court adjourn de case for number 17 day for February for give defence lawyers taim for watch de video weh e bin circulate for social media. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Zambia dey hope say more people go begin do like dis man, wey decide to go by imself for HIV testing President Lungu don say dis compulsory testing go help make Zambia dey free from the disease by the year 2030. |
Five tins to know about di Supreme court judgement wey sack David Lyon Supreme Court cancel Bayelsa Governorship election, declare PDP winner Di judge wey sit over di case, Abubakar Sadiq bin don issue arrest warrant of Lawrence Ewhrudjakpo for November 27, 2019 wen im no appear for court. |
Wetin we call dis foto, Even tins like horse riding, monkey bin dey di beach so pipo fit enjoy good outing. |
But tori be say whether all di many issues wey dem raise go change di 2018 budget wey President Akufo-Addo government wan present on Wednesday, na time go tell. |
Another thing we de for inside dis tori Queen Amina of Zazzau: Di first powerful Nigerian woman13th April 2018 Nigeria: NAFDAC don seize two truck wey tramadol boku inside6th February 2018 'Drug abuse na problem for school pikin dem' - Cameroon Principal4th April 2018 Nigeria: 30 people don lose job after dem fail drug test23rd November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Nigeria: 'Niger Delta matter pass $1bn' Nigeria: Militants don kidnap four UK citizens Nobodi know di real thing wey make di President sack Boroh wey come from Sagbama Local Government Area of Bayelsa State and don dey serve as head of Presidential Amnesty Programme since July 28, 2015. |
EFCC - Naira Marley still dey our hand but we don release Zlatan and odas - EFCC 15 May 2019 Wia dis foto come from, EFCC Wetin we call dis foto, Zlatan Ibile wey wear red and Naira Marley wey dey third from left, na rising musicians for Nigeria Nigeria anti-corruption police EFCC don explain why dem still dey detain singer Naira Marley even as dem don release Zlanta Ibile and three odas wey dem bin arrest togeda am last Friday. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Blue-eyed pikin dem turn photo models against claims dem be “cursed”5th March 2018 'Men, women, everybody suppose join di fight against rape'5th April 2018 Nigeria population don reach 198 million - NPC11th April 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.