text
stringlengths
21
14k
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Nicki Minaj dey known for her fashion style wey dey edgy and sexy.
Another thing we de for inside dis tori 'Scarcity of small money na problem for Nigeria' - Analyst14th February 2018 Nigeria President don choose new CBN Deputy Governor2nd February 2018 Nigeria: Why Senate wan investigate excess bank charges31st January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Serena Williams wahala for US Open?
President Biya say dis kana tin na show betrayal, den e give medal for bravery for de fallen soldiers.
6 Woman Photographer wey dey rule Nigeria Wahala wey stop young pipo from business Enough wahala dey for young Nigerian graduates wey wan start business.
How to protect yoursef against Coronavirus Chloroquine fit control Coronavirus?
Meanwhile dem don name Algeria midfielder Ismael Bennacer as di player of di tournamen, di 21-year-old join Empoli from Arsenal two years ago.
South Africa vs Nigeria: Three tins to expect wen Super Falcons jam Bayana Bayana for Cape Coast 18 November 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nigeria go play South Africa for dia opening match for Group B Nigeria senior women football team, Super Falcons and South Africa women team, Bayana Bayana dey eye three precious points wen dem jam on Sunday.
Dem want both di authorities and parents to chook mouth for di mata to reduce di number of dis killings wey dey happun for di north.
But as di Champions League final against Real Madrid - wey win di past two tournaments - still dey front, na who go carry di biggest title for European club football we neva know.
Mr Shehu tell local tori people Punch say President Buhari dey handle di mata of di recent killings wey happen for di country.
"I no wan give dem cash, dem for no use am for di right tin.
Skip Facebook post, 3 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC.
But dis particular case really touch pipo wey make dem protest for Ecatepec, one poor area for Mexico state wia di tin happun.
Producers: Abdulmalik Fahd and Sarah Tiamiyu.
This September, @ThisIsEcho_ in partnership with @Pulse_Creatives brings you the second edition of #SMWAccra under the theme "CLOSER" from 10th -14th at the Accra Mall.
Wetin we call dis foto, Dorty as e full for Marine base jetty One boat operator, Joseph Akpeme, tell BBC Pidgin say make ministry of transport come audit dis Okrika drivers because di boat accident don dey too much.
Togeda wit di labour minister Chris Ngige, two of dem no fit stop three months of strike by di Academic Staff Union of Universities wey make many students to siddon for house.
Producers: Usifo Omozokpea & Dooshima Abu Video: Dan Ikpoyi & Gift Ufuoma Another thing we de for inside dis tori 'My mama no tell me say I get HIV before she die'4th July 2019 Uganda miracle scam: Authorities dey find American pastor wey sell bleach to Pentecostal churches21st May 2019 Scientists don discover new antibody to treat HIV8th March 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018.
Ghana: Secondary School don free On top dis one students dey get free textbooks, free boarding and free meals and day students dey get one meal per day for school.
"As e don be so, all dis pipo wey tok dis evil tin go fit swallow dia words?
Wia dis foto come from, ICRC Wetin we call dis foto, 'Tori say Hauwa (Mohammed Liman) don die don scatta our hear' - Red Cross She tok say make im tell her mama and papa say dem don come to kidnap her, Hauwa tok say, ''We dey under attack for Rann''.
resident Akufo-Addo take en November salary dash Korle-Bu accident centre 6 December 2018 Wia dis foto come from, Facebook/Nana Akufo-Addo Ghana President Akufo-Addo donate en November salary of Ghc 25,000 give di accident den burns unit for Korle-Bu Teaching hospital make dem take assist people who dey need plastic surgery.
Report - Being Black in the EU: If you be black for European Union kontris, poor house & work na mostly your portion - Report 28 November 2018 Wia dis foto come from, Anadolu Agency/Getty Black pipo wey be Africans inside European Union kontris dey face serious challenges sake of dem colour, new report tok on Wednesday.
Instead na corrupt pipo full im goment, Boko Haram plus oda kill kill don move from north east reach even south west.
Another thing we de for inside dis tori Roger Federer na di world highest paid athlete, according to Forbes30th May 2020 Hana Kimura: Japanese professional wrestler and Netflix star die at 2224th May 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, President Kenyatta dey campaign all over di country dey find support for di repeat presidential election Election go happen?
Meet Toni Kan di guy wey write Hints Magazine Dem no support media player for your device Meet Toni Kan di guy wey write Hints Magazine 14 April 2018 Hints Magazine na one of di popular magazine wey show for di early 90s.
Maybe what Waje needs now is a high profile collabo that can resurrect her dying music.
Maybe na shame wey dey catch pipo or na because dem no trust dia tailors.
Mammals na group of animals (wey include me and you) wey dey born dia pikins only through nacking - wey mean say egg from mama and sperm from papa must join bodi to produce pikin.
As Christian school, we get zero tolerance for dis kain tins.
Meanwhile, tori for local media be say Saraki fit go Supreme Court to challenge di three charges dem wey Court of Appeal say im must come answer.
NCDC say dem don even activate dia Emergency Operations Centre (EOC) to begin put eye for di matter.
Skip Twitter post, 1 MY JAW IS ON THE FLOOR pic.twitter.com/jYIYOwTbbm— sandman (@ceciIiaparikh) October 15, 2019 End of Twitter post, 1 Kim Kardashian braids dey cause palaver Nivea advert controversy na misunderstanding-Omowunmi Akinnifesi Pipo vex come start to dey drag am online.
State goment officials don tok say dem go give oga Walke family 1.2m rupees ($16,762; £13,280).
Wetin we call dis foto, Naptip don dey chook eye on top trafficking mata for Nigeria tey-tey She say di agency dey do screening to help monitor all those wey dey go World Cup and dem must show pass say dem be genuine pipo before di agency go give dem clearance certificate.
So dis incident for Dapchi na di same thing."
#FreeHajar— Samia Errazzouki (@S_Errazzouki) September 5, 2019 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 It’s 2019, I can’t believe abortion is still illegal !
Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI/AFP Wetin we call dis foto, Nigeria lawmakers suppose meet on Tuesday 14 August but Mr Saraki and oda legislative leaders don postpone am Inside meeting wey im do wit APC lawmakers for di capital Abuja, Oshiomhole say di only way wey Mr Saraki no go chop impeachment na to resign or make e come back to majority party.
Eveline Nchubu, promoter African Culture say e don di sell de clothes dem for 23 years and de business di helep yi for pay e pikin school fees.
"Di number one puzzle na how to maintain control, at di same time reduce daily disruption," Dr Kucharski tok.
Wen di accident happen both Dana Air and FAAN release statement wey say na because of di weather, na im make di plane run pass runway come land for inside bush.
International Condom day: Only 34% of Nigerians dey use protection
Another thing we de for inside dis tori School resumption in Nigeria: Latest update on how Polytechnics and Colleges of Education dey reopen afta Covid- 19 lockdown16th September 2020 Latest on school resumption in Nigeria: Why University students go fit still remain for house even afta goment reopen schools14th September 2020 "Nigerian schools resumption" date latest update from federal, state universities on day to resume afta Covid-19 lockdown12th September 2020 UBEC Federal Teachers recruitment 2020 - How to apply ontop di portal for Universal Basic Education Commission programme10th September 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Agreeing to do oral sex no mean say you agree to sex by penetration.
"But if I wan tok mind, I feel say I don too old for dat, dey drive around inside motor with women and shak, who wan dey do dat kain tin?
Dat taim e bi Cameraman, and wit taim e start popular program, "hala your matta' for pidgin- tok tins weh deh matta.
Another thing we de for inside dis tori Video, AFCON 2019: CAF take host rights for Cameroon, goment say na injustice, some pipo say na correct1st December 2018 AFCON 2019: CAF don give Egypt right to host dis year tournament8th January 2019 2019 AFCON: Caf President say Cameroon go bi host2nd October 2018 AFCON 2019: Plan to inspect Cameroon don get K-leg20th August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Di People's Party go win with more than 31%; but e no dey clear whether na Social Democrats or di far-right Freedom Party go collect second place.
Di report wey dem publish for inside di Chicago-based journal Astrophysical Journal Letters say dis "grand minimum" event go make di sun dey 7 percent cooler.
But im record for for office show say more work dey ground to reach dat number.
Let’s help them speak out and engage decision makers.
"I humble say una find me kampe to kontinu" How di "Third Force" perform for 2019 Nigeria presidential election Di presidential candidate for di party, Dr Felix Nicolas na one 37 year old pastor wey dey based for di American city of New York.
Na so wan man, Jude Nangkam weh e komot for far way for kam see Jackie Chan, vex say e don waste e moni for nothing.
She say "even if dem be sex workers, dia lives mata, dem be human beings."
ANAMBRA Thomas Chidoka Centre for Human Development (TCCHD), Mike Ajaegbu Road By Afadike Market, Obosi, Anambra State ANAMBRA Ultimate Digital ICT Ltd, Anglican Girls Secondary School, Ogidi, Anambra State BAUCHI Abubakar Tafawa Balewa University, Bauchi BAUCHI Abubakar Tatari Ali Polythecnic, Wuntin Dada, Along Jos Road, Bauchi, Bauchi State BAUCHI Al-Furquan International Academy, Along Bauchi-Dass Road, New GRA, Bauchi, Bauchi State BAUCHI Aminu Saleh College Of Education, Along Potiskum-Maiduguri Road, Azare, Bauchi State BAUCHI Bauchi Institute For Arabic and Islamic Studies, Off Sunday Awoniyi Road, New G.R.A., Bauchi, Bauchi State.
Latest news on coronavirus: Health minister say dem no dey against herbal medicine to treat di symptoms of COVID-19 5 May 2020 Wia dis foto come from, Osagie Ehanire Wetin we call dis foto, Nigeria health minister Osagie Ehanire Nigeria health minister Osagie Ehanire say dem no dey against herbal medicine to treat di symptoms of coronavirus or boost pesin immune system Oga Ehanire tok dia one on Tuesday as im dey ansa kwesions for House of Representatives, Abuja ontop how di Coronavirus mata dey go.
But di struggle still dey continue as di military council wey be caretaker goment for di main time still dey kwanta wit civilians at di moment.
Xenophobic attacks happun against foreigners for South Africa wey make kontries like Nigeria to say 'enough is enough', make dia kontri pipo wey dey willing, return home.
Na for January na im Eto'o di three time Champions League winner join Konyaspor wey stilll dey struggle from dia rival Antalyaspor, e score six goals for inside 14 appearance to epp di club maintain top status.
"My administration dey determined from di very first day to enta office, to work to reduce cost... so dat local and foreign investors go succeed," tok to tori pipo.
Brian dey tok to di BBC just weeks before im win di Royal Academy of Engineering Africa innovation prize on top im malaria testing tool.
Meanwhile police don release di wives give back to dia mama dem.
All the suffer-suffer wey we see dey avoidable and dem fit stop am in days if dem get political will - if everybodi wey dey fight for Yemen want make all dis palava stop.
Another thing we de for inside dis tori Jide Sanwo-Olu: Who be di man wey wan pursue Ambode for 2019?13th September 2018 The Platform Debates: Four candidates wey wan govern Lagos face each oda korokoro13th January 2019 Akinwunmi Ambode fit dey inside hot soup for Lagos as 2019 election dey road12th September 2018 Wale Oluwo: Why Lagos commissioner resign from Ambode goment, dump APC, vow to work for PDP Agbaje5th December 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
"Football dis days, money dey well-well, but you need to get your head down, go school and see how you go take add football join am."
Police tok-tok pesin, Manza Anjunguri, wey dey FCT police command, tell BBC Pidgin say e no fit put mouth for di mata as im no sabi anytin for now.
But wetin pain fans for Kaisha eviction na say na she get di highest votes among di bottom four housemates from di fans.
Although, goment never give any guideline wey school go abide by wen schools resume.
Oga Tuggar get bachelor degree of Arts International relations from United state international University, San Diego, plus master degree from University of Cambridge.
States also get different rules on weda prisoners go fit vote.
We must tackle dis now now so as to avoid suffering and loss of live wey we fit prevent."
Nobody know wetin dey kill di fish.
Our preparations no dey make sense.
Celebration for national day na taim for evaluate, progress for strengthen bon among Cameroon pipo, and de concern na for make sure say pipo leave togeda as one.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Maitama: 'Police use bullet crush my head' Di group do event to mark di 1,000 days wey dem hold Sheik Zakzaky and dem say na injustice di way wey goment dey hold am for detention.
Menerz for social media bore say why government no dey subsidize di prize of fuel give Ghanaians, despite say dis during di 2016 election campaign di New Patriotic Party criticize then Mahama government say dem be insensitive sake of high fuel prices on poor Ghanaians.
Nikki Laoye, wey bi Ambassador to National Commission for Refugees, Migrants & Internally Displaced Persons (NCFRMI) for Nigeria follow BBC Pidgin talk say dis no be di first time dem don rescue people and more still do come back to di country.
The @NhisNg compared to HMOs is in the best position to ensuring Nigerians are covered, rich or poor.— Aliyu Ndajiwo (@AliyuNdajiwo) October 24, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 There is nothing like health insurance in Nigeria.The National Heath Insurance Scheme in Nigeria is nothing but a scam to steal public fund by individual in government.
Wetin you gatz know about Ken Saro-Wiwa Professor Ibrahim Gambari na Buhari new Chief of Staff Five tins you suppose know about Shehu Shagari Nigeria first Executive President Who be Adolphus Godwin Karibi-Whyte Na 29 January, 1932 dem born Justice Karibi-Whyte and im come from Abonnema, Akuku Toru Local Goment area for Rivers State.
According to data from HFEA wey dem give lord Winston wen e ask di question, di rate of belle wit dis method for 2016 na 1.8%.
@crustaceanbh thank you for making the night extra special.
Dem bin ask private boats wey come close to di Dragon to leave sake of concern say e fit dey commot dangerous chemicals from im system.
Wetin Drake and Tekno dey cook?
Human Rights Watch accuse Cameroon goment and separatist forces of rights abuses 15 January 2020 Wia dis foto come from, ALEXIS HUGUET Southern Cameroon leader, president for Civil Society Consortium weh goment bin ban, John Mbah Akuroh say e shock and e di shame as Human Rights Watch for dia 2020 World report di continue for under look genocide, and massacre for Southern Cameroons.
My customer no gree live there again o. Na so we begin change four bedroom to two, two bedroom flats for rent.'
Di statement come add say dem come reinforce di troops and from intelligence report come track am to di oil bunkering suspect Korobe Menele Loveday.
So, wen pesin manage gada moni go Mecca for Saudi Arabia come back, level don change be dat and im go add Alhaji for im name to let pipo know.
We no put teachers for our school.
Nigeria Minister of Finance say di kontri no dey owe IMF any gbese
Na im I arrange ambulance carry dem go Buguma go bury."
Summary Govnorship Elections for Kano, Benue, Sokoto, Adamawa, Bauchi, Plateau states dey INCONCLUSIVE Rochas Okorocha name don delete from Imo senators-elect list INEC suspend Rivers Govnorship election result 29 states bin do gubernatorial elections on Saturday 9 March to decide who go be dia govnor for anoda four years All 36 states for Nigeria do elections for dia House of Assembly wey be lawmakers INEC don begin count votes across states wia election don end.
Temitope Adediran - Software Developer at Andela Wia dis foto come from, Techcabal Wetin we call dis foto, "Google na your padi" Temitope Adediran bin start her career for real estate but afta she see one web browser wey two teenage boys build wit no formal education, she come begin dey reason career for tech.
Im also talk say im dey fear for im life.
Ghana too don do well for dia level of testing wey di goment say e go help contain di spread of di virus once dey comot di lockdown.
But dem confam am say she later die on Wednesday.
One tori pesin with Correct FM for Calabar, di state capital, MCD Pipo tell BBC Pidgin say, di state dey very proactive and dem act fast.
Na so im come realize say im too be part of di problem.
Why Apple dey say sorry 29 December 2017 Wia dis foto come from, Carl Court/Getty Wetin we call dis foto, Apple launch im latest phone for November.