text stringlengths 21 14k |
|---|
Head of Nigerians in Diaspora Commission, Abike Dibri-Erewa, tell tori pipo dis one for Abuja on Monday. |
To always get clean habits and clean environment na im be di best way to avoid Lassa fever, and anybodi wey feel say e get fever, make e rush go hospital go check im bodi, na wetin Nigeria Centre for Disease Control dey advice. |
Another thing we de for inside dis tori COZA: 'I never rape anybody for my life' - Pastor Fatoyinbo28th June 2019 COZA: Pipo dey warm up to protest for Abuja and Lagos29th June 2019 Dem rape me and marry me out three times to Boko Haram members - victim28th June 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
La Liga: For Spain dem suspend football until April 4 to "access" di situation wey dey ground. |
Men suppose wear two sheets of white cloth, an e get di way dem must wear am. |
How social media react to Erica disqualification Wia dis foto come from, @BBNaija Twitter Na Erica tori full for socia media as fans of di show dey react to her disqualification inside Big Brother house. |
Nigeria Dana Air: Plane wey im back door fall don dey fly again |
60 spent the last night in front of the Nigerian Embassy in Moscow. |
But e sweet am for belle to work on dis project because evri tin make sense weda na di crew, producer/director style and odas. |
Di kontri law makers dey also set committee wey go probe di corruption allegation. |
Since Natasha Akpoti chop beating for meeting venue wia di head of Nigeria Police and Chairman of di kontri election office - INEC attend,dem neva arrest anidodi. |
pic.twitter.com/gtGXlCDQ4X— House Of Hannet (@iretiola80) April 23, 2019 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 An uncompleted Oshodi Transport Interchange An uncompleted international airport road 820 Mass Transit buses . |
Wia dis foto come from, Eatenfish Wetin we call dis foto, Di drawing wey dem sample for Melbourne Afta Janet display my foto for di gallery, one man wey dey work for Manus Island bin see am, come tell Janet say im sabi me and im fit helep get my drawings out. |
But opposition still dey ginger make government release dia supporters wey dem arrest for protests wey happen before. |
Wia dis foto come from, Twitter Another thing we de for inside dis tori #EndSars: Buhari order to review operation na "mumu order" - Awosanya27th June 2018 Police don arrest wuruwuru SARS sake of bribe mata for Lagos11th April 2018 Garki Hospital Abuja say na big lie say dem no gree treat corper wey 'police shoot'5th July 2018 #EndSARS: Police Public Relations Officer na liability - NOPRIN5th December 2017 #EndSARS: See di numbers you fit call to report police officers wey harass you15th June 2018 Meet di Nigerian Policemen wey neva chop bribe before1st May 2018 2:00 Video, #ENDSARS no be serious mata - Shogunle, Duration 2,0029th June 2018 Twitter #EndSARS fit end police harassment for Nigeria?11th June 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
RYB Education na one of di most popular schools for China - dem even list dem for New York Stock Exchange for September. |
According to di British National Health Service, symptoms of type 1 diabetes dey show imself early for pesin childhood or adolescent age and e fit dey very serious. |
Another thing we de for inside dis tori Deontay Wilder say im ready for Anthony Joshua afta im beat Ortiz4th March 2018 Deontay Wilder knock out Luis Ortiz to defend im WBC world title24th November 2019 Tyson Fury and Deontay Wilder dey use red eye find Anthony Joshua2nd December 2018 Deontay Wilder say Anthony Joshua camp dey beg for fight11th December 2018 Boxing: Anthony Joshua dey eye two more titles after im beat Takam30th October 2017 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Wia dis foto come from, Bamiyo Abati/Instagram Wetin we call dis foto, Yaw a.k.a Steve Onu Yaw still follow enta radio drama sef, wia im dey act as 'Ejike' for BBC Story Story-Voices From the Market wey im don dey do for almost 13 years now. |
Another thing we de for inside dis tori Image gallery, Nigeria: Plenty fun, flogging for Egungun festival BBC Pidgin go take photo for di beautiful Egungun festival for Nigeria.25th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Coronavirus Symptoms - Everitin you need to know dey here Presido Weah, Bobi Wine drop 'coronavirus song' - see oda songs wey totori pipo How social distancing fit slow down Coronavirus For Oga Abiola, e think say na blessing. |
Skip Twitter post, 2 Dear DSS, We are here to collect Sowore. |
Breathe in and out to calm yourself down before you take your next action. |
Nigerian goment accuse Sowore of treason "Omoyele Sowore 'Revolution' march na treason" - Nigeria Police Anoda of Sowore lawyer Marshal Abubakar, say afta di court serve di warrant to di security agents around 10am on Thursday, "dem say dem go call us back." |
Social media reactions dey pour ontop di mata Skip Twitter post, 1 Kitchen don catch fire for Big Brother Cameroon pic.twitter.com/cjQk64HcJG— Leo Ralph (@iamleoralph) August 6, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 BigBrother Cameroon kitchen Don catch fire E be like say biggie Don run comot oo housemates Don japa #BBNaijaLockdown #BBNaija #LayconIsMe Prince Laycon pic.twitter.com/kVClNXc3al— L Y D O N (@Shayor19) August 7, 2020 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Abeg who send Cameroon to organise Big Brother Cameroon? |
Chelsea manager, Frank Lampard don dey on di lookout for new goalkeeper for sometime now afta im bin drop first choice goalkeeper Kepa Arrizabalaga for several games last season in favour of Willy Caballero. |
She go become di second person, after di Nigeria Minister of Interior Abdulrahman Dambazau bin don also deny say no be him employ Abdulrasheed Maina. |
'I don suffer for di school hand sef' Jane (no be real name) wey graduate last year from Covenant University talk say different tins dey appun for di school, and one tin wey di school no like na wen pesin talk anytin for social media wey go make pipo say di school no good like dat in terms of freedom. |
The man would fuck up a peanut butter and jelly sandwich. |
Afta some weeks, im behaviour change patapata. |
Parboiled rice dey bad for di body? |
Dem share di bed nets, wey di value reach about $5.7 million for all di local government areas for di state. |
Las las Brig-Gen. Chukwu advice Nigerians make dem no mind dis claims wey Ahmed dey yan. |
Video Journalist: Sarah Tiamiyu Another thing we de for inside dis tori 2:01 Video, Di Nigerian games wey di totori everybody for Head, Duration 2,015th November 2019 June 12 in Nigeria: MKO Abiola National Stadium fotos on Wednesday 12 June 2019 wen President Buhari rename am12th June 2019 0:46 Video, Abuja city afta clash from Shiite Muslims and Police, Duration 0,4622nd July 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018. |
Oga Abdoulaye add say di patient don bin dey in contact with im wife and two children. |
Wetin we call dis foto, Comptroller General of Nigeria Immigration Service, Mohammed Babandede Dem say from Monday 24 June 2019 dem go begin send pasport to di house of those wey apply. |
Fury DID THAT to his ear drum by foot work, jabbing, setting up power punches, and just all around being a much better boxer.— Kelly Boswell (@BITW3891) February 23, 2020 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 Anyone who didnt believe that FURY won the first fight this literally proves how much better fury is he literally dominated every round of the fight, he was feeling wilder the first fight after years of lay off from fighting and this was a total domination and bullying the bully.— Frazer Sebastian (@SebastianFrazer) February 23, 2020 End of Twitter post, 7 Another thing we de for inside dis tori Tyson Fury and Deontay Wilder dey use red eye find Anthony Joshua2nd December 2018 Deontay Wilder say Anthony Joshua camp dey beg for fight11th December 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal40 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,469 hours wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
Wetin we call dis foto, Patient of Coronavirus dey receive treatment for hospital AU Commission Chairman, Moussa Faki Mahamat follow officials tok say make dem quick-quick find ways dem go take prevent and control di virus. |
"Ah surprise because deh bi adjourn de case as state counsel bi ask and now na dia lawyer di ask for shift", dis wan no normal, Simh tok. |
Di investigation na di work of combined team of officers from IRT, TIU and oda divisions dem. |
US-Mexico border wall don start 27 September 2017 Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, Part of the border fence wey tanda between Mexico and California, US Di US government don announce say dem go start to build eight test versions of barriers for di border with Mexico; dis na one of di campaign promise dem of President Donald Trump. |
After that, Abinja said police come enter inside their house, begin beat people and also hit the pickin for head. |
Three tins you suppose know about Stan Lee, di fada of Marvel New Moni Dis Tope Oshin feem see Jemima Osunde for her first major lead role. |
Skip Twitter post, 3 Keep on doing your best sir. |
Afta plenty tok-tok from lawyers and testimonies from witness, dem adjourn di case go 2 June, 2020. |
Denmark Di kontri ease dia coronavirus lockdown for mid-April as dem reopen schools and day care centres, although concerns bin dey say dis one fit cause a second wave of di virus and dis don make many parents keep their children for house. |
The possibility that #SenatorElishaAbbo may apologise or pay compensation to the young lady doesn’t remove the criminal offence against the state. |
Na for central town weh deh di call'am Squares weh shooting be bi and some bullet touch Kumbo cathedral for some places, resident for Kumbo tell . |
"Nigerian Foreign Ministry and Police Inspector later confirm say de leaders dey Abuja and promise say deh no go send dem back for Cameroon," Anu bi tell BBC Pidgin. |
Eid-El-Kabir: Sallah ram wey cost no go stop Port Harcourt pipo to celebrate |
For di last 10 months, na 3,480 young Nigerian migrants na im don return back house from Libya under dis arrangement. |
DOVVSU Officials talk BBC Pidgin say more of such domestic violence dey happen against children, but di challenge be say sake of di kids dey under demma parents dem no dey report to police. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Paul Mahel weh e represent Akere Muna tok say e bi satisfied as dia candidate deh for list. |
My plan to contest di Senate President election Insha Allah on Tuesday next week still stand." |
Another thing we de for inside dis tori Why Yaya Toure dey ginger for Drogba to be Ivory Coast FA president7th May 2020 UFC: Francis Ngannou Cameroon heavy weight boxer make history for fight10th May 2020 Ighalo no cost reach £20m – Neville11th May 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal12 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Meet Nigeria female politicians wey still dey struggle to break record Nigerian woman wey dem wan sell for Facebook no gree come back Di mata scata social media as pipo start to dey share dia own mata. |
"Any time dis diseases come back na step backwards wey dey unacceptable." |
Nigeria Elections 2019: How gunmen kill soldiers for Abonnema, Rivers State |
World University Rankings: No Nigerian or Ghanaian University dey inside top 500 for world 27 September 2018 Wia dis foto come from, Covenant Wetin we call dis foto, Covenant University na one of di private schools for Nigeria wey dey owned by churches No Nigerian University follow for di top 500 for di world, according to di 2019 Times Higher Education World University Rankings. |
"Husband-wife fight no be beta tin and when e start to dey happun regularly den serious action need to come in. |
Father of the girl wey die, Ernest Nmezuwuba, tell news people say as di suspect escape, na so police people begin use torchlight to find am. |
I hope Laycon is prepared cos he's abt to go through d process again. |
Menopause: Why women at 35 fit no born pikin again |
However no injuries happun to di fire fighters wey LASEMA combined efforts wit Lagos West Response Unit, Dolphin and that of Command Control Center Tiger Squads, LASEMA Fire Team, as well as di Lagos State and Federal Fire Services, di Lagos Rapid Response Squad RRS and oda relevant safety and security agencies were responders. |
Another thing we de for inside dis tori Rivers Governorship tribunal: Court troway AAC petition against Wike5th October 2019 Why I never form cabinet - Gov Wike10th September 2019 Wike to Ganduje: 'I no be dollars you fit put for pocket'1st September 2019 Nyesom Wike: Rivers State governor cut Andoni chiefs 72 hours warning to produce kidnapped expatriates9th June 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Kaduna Police no fit confam if 66 pipo die for Kajuru area Govnor Nasir El-Rufai bin announce on Friday say 66 pipo die for di state, but some groups say na lie.17th February 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal38 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Dem go play Asia Muhammad and Taylor Townsend later on Sunday. |
Di lawmakers feel say her comot plan no sweet for di UK, say na EU e dey favour pass, so dem gada di 48 votes dem need to press di leadership challenge button. |
Albinism na when melanin no dey at all, or e no too dey for person skin, hair and eyes. |
Another thing we de for inside dis tori Mamoudou Gassama: Mali 'Spiderman' go become French citizen28th May 2018 Mamoudou Gassama: Who be di Mali 'Spiderman' Paris hero?29th May 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Judge shoot imsef for court afta e criticize di justice system |
And then, Kelly wife and di pickin dem mama, Jung-a Kim, use karate run enter di room and save di day. |
Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Anoda artist also enta di mata wit drawing of Davido. |
US Ogbonge rapper Kanye West wan run for 2020 America president - See who dey give am support Kim Kardashian West speak about Kanye West bipolar disorder for di first time See facts about Kanye West wey you fit no know "I no cover her as she dey cover me. |
Wetin we call dis foto, Group C table Matches wey remain for African World Cup qualifiers Friday 10 November: Group D - South Africa v Senegal - 1700GMT Group B - Algeria v Nigeria - 1930GMT Saturday 11 November: Group B - Zambia v Cameroon - 1300GMT Group C - Gabon v Mali - 1430GMT Group A - Tunisia v Libya - 1730GMT Group A - DR Congo v Guinea - 1730GMT Sunday 12 November: Group E - Ghana v Egypt - 1530GMT Group E - Congo v Uganda - 1430GMT Tuesday 14 November: Group D - Burkina Faso v Cape Verde - 1930GMT Group D - Senegal v South Africa - 1930GMT Another thing we de for inside dis tori 2018 World Cup Qualifier: Cameroon go face Nigeria Cameroon go try to make sure say dia World Cup dream no end today for di match against Nigeria4th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Wia dis foto come from, Universal Wetin we call dis foto, Dis go fit be Daniel Craig last feem with di James Bond franchise New Movies With No Time To Die (James bond feem), Coming to America, Bad Boys For Life with some ogbonge, correct superhero movies like Black Widow wey dey drop dis year, cinema go just dey hungry you to go. |
Di husband and wife happy sotey dem dash Francis and Daniel correct gift, but di two no gree collect becos according to dem, de just dey do dia work. |
Another thing we de for inside dis tori 1:00 Video, 5G network and coronavirus get any link?, 1,006th April 2020 1:02 Video, Vitamin C fit prevent coronavirus?, 1,027th April 2020 De one we dem don look 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 1:00 Audio, BBC Pidgin Minute, 1,00one hour wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 2:53 Video, Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her and Ned Nwoko baby, 2,5311th July 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Coza: CAN deny solidarity visit to Pastor Biodun Fatoyinbo Nigerians bin react one viral video wey show officials as dem pledge support to Coza Pastor Biodun Fatoyinbo16th July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
No information day on how many women dey suffer from domestic violence for Russia, but according to human rights pipo e fit reach as many as one in four families. |
Floyd, die last week afta one white police officer kneel down ontop im neck for several minutes. |
Robert Lewandowski and Corentin Tolisso score Bayern Munich goals for first half of dia match with PSG, as dem try to recover for dia loss for France 3 months ago. |
Oga Jeremiah bin go cry give di Supreme Court say di govnor no get di majority vote plus wuru wuru bin dey di election. |
"Na only Christian groups wey don come our house. |
See some of di tins you suppose know about di religious duty. |
Champions League comebacks wey fit give Liverpool hope "Di thing be say I no even be Liverpool fan, I be Arsenal fan." |
Di important part according to di doctor be say Di younger wey you dey do am, di more benefit wey you go get. |
Di people for di English-speaking regions of Cameroon say di French-speaking side wey plenty pass, dey marginalise dem. |
Stuart Nixon, di Africa Field Programme Co-ordinator for Chester Zoo say dem happy well-well di camera wey dem put everywhere don show say dis place for Nigeria wey pipo don forget, still get plenty and important things for Nigeria and Africa in general. |
And di same time, if di virus don settle for body wella, no amount of UV light for di skin go make any difference. |
I dey advice make dem look am again because e touch plenty issues like IPOB agitation plus Niger Delta own sef." |
Wia dis foto come from, Facebook/Dapo Willaims Who be Dapo William? |
UNICEF do report wey show say upto 69 million Nigerians no get access to clean water. |
Uganda na one traditional country wey tori about menstrual health for girls no be thing people dey talk anyhow. |
Sudan: African Union suspend di kontri till further notice |
Dance video: 'Pipo dey ask me funny kwesion because I be man wey dey dance wit heels' |
For im 200 Bundesliga games , Werner find the back of the net 75 times, and im dey score on di average of every 185 minutes - di rate wey dey similar to dat of im Germany predecessor Miroslav Klose. |
You must show your PVC before boarding. |
Oga Ren ollow Chinese state media tok say di US restrictions no be issue and e no go affect dia 5G technology wey dem dey plan for. |
Afrobeats star Wizkid collect di Best International Act. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.