text
stringlengths
21
14k
Wia dis foto come from, Mediamafia Wetin we call dis foto, Former president Goodluck Jonathan bin bring in Maina for 2010 to come clean di pension scheme wey too dey get tori of corruption for Nigeria.
Another thing we de for inside dis tori Indian woman divorce husband because dem no get toilet21st August 2017 Video, India v Nigeria 99-1: 'Dis na how India nack Nigeria 100-0'27th February 2018 India v Nigeria 99-1: You remember dis match?27th February 2018 India: Minister enter wahala as im piss for public20th November 2017 India farmers say dem no want 24-hour light28th September 2017 India elephant wey dey smoke dey confuse experts27th March 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Another thing we de for inside dis tori Walter Onnoghen: Buhari don suspend Nigeria Chief Justice, appoint anoda pesin25th January 2019 Justice Onnoghen: Top-top lawyers dey prepare to defend di CJN ontop im case wit CCB13th January 2019 Walter Onnogen: Federal goment want Chief Justice of Nigeria to step down22nd January 2019 Justice Onnoghen case adjourn as Nigeria Chief Justice no show face for CCT14th January 2019 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
She follow BBC Pidgin share her tori and why she write book to educate pipo make stigma reduce.
Mr Enang say di new act go reduce di date and time to determine pre-election argument.
"Na di kain situation wey one criminal group go kill one member of anoda criminal group sake of ethnic and religious motivations and e don lead to revenge and counter-revenge, and e dey make di job of di security personnels wey goment deploy to di area to protect dia lives dey more difficult," di statement tok Di presidency, don however warn residents make dem stop to dey take laws into dia hands say e dey make di work of security pipo more difficult.
ria: Willie Obiano don win election as governor for Anambra State 19 November 2017 New Informate 20 November 2017 Willie Obiano wey be candidate for di All Progressives Grand Alliance (APGA) don win di governorship election for Anambra State, south-east Nigeria.
Coronavirus Symptoms - Everitin you need to know dey here "Me sef I get pikin and my oldest pikin na five years plus.
Hotel operator Club La Costa World say di pool dey "work normally".
They call for the equal engagement of women and men in our society.
Na on Sunday for Beijing, China im tok dis wan, come also say im go make sure say di 2019 elections go dey will be free, fair and credible.
Even as she explain, Ms Zille, wey be di founder of South Africa opposition Democratic Alliance (DA) party, don shock many people with wetin she open mouth talk about how many times she dey bathe.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, President Xi Jinping China and Africa President Xi Jingping don make am clear say, im wan make China dey dominate for world.
For October di legislative aides bin protest for di same allowance dem wey dem neva pay dem.
Another thing we de for inside dis tori Kenya attack: Wetin you suppose know about gbege for DusitD2 hotel, Nairobi17th January 2019 Spain Attacks: Victims come from 11 countries18th August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Ghana sign MOU plus Boeing for three 787 Dreamliner Jets to relaunch national airline 20 November 2019 Wia dis foto come from, Boeing 787 Ghana sign Memorandum of Understanding (MoU) plus Boeing company for de release of three 787-9 Dreamliners which de country wan take relaunch dema national airliner.
But dem sabi say some tins no go be like how e dey before?
Another thing we de for inside dis tori Why Ghana dey launch satellite for space24th August 2017 Ghana: 2018 budget go reduce money for light15th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Many fans don try to celebrate dia love for di show, like for dis park for Australia wia different statue and tins from di show dey dia Petyr "Littlefinger" Baelish (Aidan Gillen) Baelish over-sense and cuni-cuni way na im lead am to im death last last.
Obasanjo movement, Coalition for Nigeria join African Democratic Congress Party to get platform to change tins for 2019.
Please Retweet, let @OffsetYRN see it, thank you pic.twitter.com/MBIEFoNJBU— Kelly Rhazzy (@KRhazzy) March 3, 2019 End of Twitter post, 3 Dis oga want make Nigerian singer, Wizkid for see im work.
Ahmed Buhari wan contest for Nigeria 2019 election
Kimono, wey im real name na Ukeleke Onwubuya, pass away for Lagos on Sunday afternoon afta im collapse for Friday.
UN - Market for 'suicide bomb' drug dey increase for West Africa - UN 13 December 2017 Wia dis foto come from, Screengrab Wetin we call dis foto, Nigeria still dey face plenty Boko Haram attacks for northeast states like Borno United Nations don warn say di market for opioid Tramadol don dey grow for West Africa.
Dem talk say wetin dem dey look na things like stability, healthcare, culture & environment, education, and infrastructure.
Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram A post shared by Erica Ngozi Nlewedim (@ericanlewedim) on Oct 2, 2020 at 1:21pm PDT End of Instagram post, 1 Kiddrica na Kiddwaya and Erica name wey pipo wey dey root for dem and dia relationship join togeda and dem dey call themselves Kiddrica shippers.
See wetin to know about Democrat party Vice Presidential candidate12th August 2020 UK in recession for first time since 2009 - See how e fit affect you12th August 2020 WAEC timetable for 2020: See di approved past questions wey go help students pass di August West African Examinations Council exam11th August 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Mujahid Zaitawa na senior legislative aide to Senator Gaya and pesin wey dey speak on behalf of di senator and e tell BBC say Yunusa still dey prison for Bayelsa but dem still dey work to get am released.
Senator Goni Bura (Yobe) Senator Goni Bura wey come from Yobe state, na member of di 4th senate from 1999 to 2003.
Di war end wen one Leftist military coup for Lisbon in April 1974 commot Portugal's Estado Novor regime, di new regime sharp sharp stop all military actions for Africans colony, e tok say wetin e wan do na to grant dem independence witout delay.
No be say any pesin don come disturb am not to teach di Faculty of Law inside Ambrose Ali University, but di Prof. just dey draw ear give dem as warning.
Another thing we de for inside dis tori Fulani herdsmen: Why cows dey important -Prof Lakpini20th January 2018 How dead cows from Adamawa land Port Harcourt slaughter yet dem butcher, sell am give pipo24th July 2018 Nigeria: Cow no allow plane land for airport18th February 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Many pipo dey move dia properties out of di area for fear say plenti oil pipelines dey for di area, according to wetin BBC Pidgin find out.
ameroon: Dem don shoot police for Bamenda 20 November 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di gbege happen near di Fish Market for Bamenda At least four people, wey include one police officer, get injury for Sunday night as gbege happen inside di English-speaking region of Cameroon.
Separatists leaders with dia acting president, Samuel Ikome Sako also get dia message weh deh say deh go fight for protect dia pipo from pipo weh deh di occupy dia land.
"Yoga dey help pesin wit dia breathing and for place like Lagos, e dey help well well.
Di line bin prompt Twitter to restrict di president tweet on di basis say e break di platform rules to dey glorify violence.
Wia dis foto come from, UNICEF/FACEBOOK Concerns dey say stigmatization and bullying fit increase as children go back school sake of di wrong information dem don hear around Covid-19.
Producers: Gift Ufuoma and Olaronke Alo Another thing we de for inside dis tori 1:03 Video, Now You Sabi: How you fit rebrand your old shoe, Duration 1,03 Every two weeks we go teach you how to make different things.7th November 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018.
Another thing we de for inside dis tori Muhammadu Buhari dey blame Nigeria police for security palava28th May 2019 Victims of torture day: Nigeria security still dey do am wella - Amnesty International26th June 2019 Lagos airport incident: FAAN suspend Aviation security ogas on duty wen 'strange man' climb plane19th July 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
US election: All di tins you suppose know
Justice Inyang Ekwo shift judgement for di case go 25 March afta im hear evritin wey di prosecution and defence lawyer dem get to tok.
No be only Mexico dey gbedu Nigerian Zobo, oda kontries like U.SA, Germany, Mali, Niger, Chad and oda european kontries dey craze for am, according to Vincent Isegbe.
Dis dey come afta oga Marawa, wey dey host di "Thursday Night Live with Marawa" show on SuperSport, announce for Twitter on Thursday 16 May say im employer use text message (sms) give am sack notice.
Na at least 73 people don die, and injure plenty join, after suspected Herdsmen bin do different attack for Benue state.
What does feminism mean?#ANigeria4All— Eunice Atuejide (@eunice_atuejide) August 1, 2018 End of Twitter post, 1 Wetin make Eunice tok say I no be feminist Wia dis foto come from, Twiter/@areafad1 Wetin we call dis foto, Na dis picture dey cause wahala Bukola Saraki‏ port to PDP 'go burst katakata for Senate' 2019 Election: Season of impeachment don start for Nigeria?
Dem say na di officers no dey dey professional.
Di reason be say election no hold at all-at all for places like Akuku Toru and Bonny local goment, while dem cancel di result for Ahoada West, Ikwerre, Okrika and Emohua Local goment area.
Abounu also say dem don set up committee wey members of di two towns dey inside to discuss and find solution and to report wetin dem agree to goment of di two states.
Nigeria: Former Boko Haram leader house go turn to museum
"I no dey sure if I get emotions den.
By Mayeni Jones Nigeria correspondent, BBC News 20 February 2019 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Na presido Muhammadu Buhari and Atiku Abubakar pipo dey look as di main candidates Nigeria go hold presidential and national assembly elections dis Saturday afta dem bin postpone di first one.
Di parcel resemble book wey get hard cover and bin get address say im come from the cabinet office."
As at now, she get reach seven and she don cari belle again.
Laycon tok dis one afta Erica bin try to kiss am for one Saturday night party, afta she drink alcohol.
She don describe her time there as among di most formative experiences of her life.
I dey powerless and I dey do evritin she want so she no go vex.
"You go find her," im tok.
Ghana models wey conquer dia autism Dem no support media player for your device Ghana models wey conquer dia autism 24 January 2018 Three teenage Ghana girls wey get autism dey try achieve dia dream to be models even though dem dey live with dis serious challenge.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Nigeria comot recession: Make I explain am Stanley Achonu wey be Operations Lead for BudgIT, wey bi non-governmental organisation, explain everything to BBC Pidgin.
Do u-turn when you see cold drink and ice cream, because dem dey bring condition wey fit make di virus ginger and grow.
Operation Sting: Army vow to sweep Rivers within hours, Police promise sanity within one month Karina Igonikon , Port Harcourt 26 July 2019 New Informate 27 July 2019 Wia dis foto come from, Nyesom Wike To tackle di plenti criminal activities like kidnapping, killings, armed robbery, cultism and piracy wey dey worry Rivers State, southern Nigeria, di state goment join bodi wit service commanders for di state launch Operation Sting to say dem ready for criminals.
Why Fela Kuti no gree see eye to eye wit MKO Abiola Seun Kuti: 'Nigeria government never begin fight Herdsmen' Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Felabration vox Fela, wey im middle name - Anikulapo - mean 'di pesin wey get death for pocket, use im music teach young pipo how to fight for dia right so dat goment no go cheat dem.
I know Tekno will not renew his contract when it ends but he is honouring the current one.
Wetin dey more painful about the Yemen humanitarian catastrophe be say e no necessary and na man cause am.
Kaduna crisis: Goment don order 24 hour curfew 21 October 2018 Wetin we call dis foto, Kasala wey gas for Kaduna market don kill 55 pipo Goment on Sunday announce 24 hour curfew for Kaduna town, northern Nigeria wit immediate effect.
Jada explain say di couple become friends with August, 27, four years ago through dia son Jaden, 22 Di actress claim say she bin don separate from Will Smith at di time dia friendship became romantic.
Another thing we de for inside dis tori 'Strange' things wey you fit buy online1st December 2017 For Philippines no more high heel25th August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
3 things Akufo-Addo fit teach Buhari Aponkye, ‘mɛɛnatives’ wan go court over district assembly election loss Also de third option which EC give which be to get two Ghanaians register to validate say you be Ghanaian, but that according to opposition NDC be cumbersome.
Wetin we call dis foto, Gisèle André n'a pikin with disability but e no know Pikin weh e get disability, Gisel Andre Noyema say make parents dem di send dia pikin dem weh deh get disability for school make teachers care and teach dem how for read and tok.
Na Wolff go be di director for di film wey fit be TV series or Movie.
Tins like Ghana-US dollar exchange rate, inflation, price of Crude Oil, Natural Gas den cost of power generation dey affect.
Beti Assomo say goment go put security for ten regions from now as end of year celebrations dey for corner till afta elections.
One of im biggest series, Boys Over Flowers na one of di most popular Korean Series outside of South Korea.
Another thing we de for inside dis tori Buhari youths talk don make pipo begin show dia hustle20th April 2018 Four times Buhari take im mouth finish Nigerians for abroad13th November 2018 Nigeria Senate say na Senator Ovie Omo-Agege arrange pipo wey steal mace18th April 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Early blood test don dey wey fit show risk of miscarriage 2 November 2017 Wia dis foto come from, David Asumah Studios Wetin we call dis foto, Di finding fit help doctors take steps to avoid premature birth Blood test for di first 12 weeks of pregnancy go fit show miscarriage or premature birth, dat na according to research.
''Anything dem no like, dem wan make l comot am and dem also want money.''
E go helep dem survive, make communities for regain life", ECW director tok.
Laik Nadia, plenti victims for rape dey Cameroon.
E also add say "Juju J don come back".
People wey do di research say dem fit use di test with other screening tests dem.
Pause and if water dey, sip small.
Lagos traffic: Govnor Sanwo-Olu say na rain dey delay work to fix di palava
Lilo boyfriend:#bbnaijialockdown pic.twitter.com/n4MhiT7GNk— Khal Bussie #BBNAIJA Laycon (@iam_bussie) August 2, 2020 End of Twitter post, 7 Another thing we de for inside dis tori Big Brother Naija Season 5 housemates biography: What you need to know about di 2020 contestants wey just enta di 'lockdown' house24th July 2020 Big Brother Naija Season 5 Housemates: Praise and Ka3na 'entanglement' for bed shock fans1st August 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
Kano deaths: Doctors deny tori say dem run comot di state sake of how pipo dey die
See Buhari agenda for Ecowas meeting wey go happun for Niamey Buhari wear facemask for di first time in public Understanding Mali political crisis wey Buhari, Jonathan no fit settle Di challenges ahead of Prez Nana Akufo-Addo, di new Ecowas Chairman Wia dis foto come from, Ghana Presidency Wetin we call dis foto, Nana Akufo-Addo go also face re-election battle to be President of Ghana for second tearm in December 2020.
One of di ogbonge competitors for di position of senate President for di Ninth National Assembly wey wan enta soon, Senator Ali Ndume, don re-tok am again say im wan contest for di floor of di Senate on June 11.
Nine pipo die, 54 moto burn as fuel tanker explode for Lagos 9 pipo die for tanker explosion for Lagos 9 pipo die for tanker explosion for Lagos Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Lagos tanker fire: 'Pipo dey follow tanker do bumper to bumper' Another thing we de for inside dis tori Tanker explosion for Lagos don kill nine pipo, finish 54 cars29th June 2018 9 pipo die for tanker explosion for Lagos-Ibadan expressway28th June 2018 0:48 Video, Lagos tanker fire: 'Pipo dey follow tanker do bumper to bumper', Duration 0,4828th June 2018 9 pipo die for tanker explosion for Lagos-Ibadan expressway28th June 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
All di members na former colony of Britain.
Dem don ask di Nigerian Navy and other military pipo to stop to dey manage traffic for di area and to also remove all dia checkpoints wey dey around di area.
Di reason fit be say dis distribution companies don complain before say di amount dem dey sell light for Nigeria too low and say dem wan increase am, but goment bin no gree dem.
Kevin de Bruyne: 'I play ball pass evribodi for di whole world last year' and 'I no over tire'
Boko Haram refuse to release Leah sake of say she refuse to change from Christian to Islam even afta Nigerian government pay ransom for the release of the other schoolgirls.
Davido: 'I go expose people wey dey owe me money'
Why Nigeria no wan Alison-Madueke back home
E come write book about wetin im eye see wit racism for di school but instead make di school torchlight di issue, dem ban am from di school.
"He don prove when im dey Everton say im get di quality and we feel say West Ham na di club wey David fit make di players do well."
Wia dis foto come from, Other For dis election no observer put leg for Anglophone regions, African Union no go there and Civil Society Observers from African kontries no also go there.
Supreme Court for Liberia suspend preparation for di 7 November vote so dat dem fit consider di case wey one candidate carry go court to claim say dem play wayo for di first round election.
Another thing we de for inside dis tori Sierra Leone don sell 'biggest diamond' to help di poor4th December 2017 Sierra Leone don start special school for pregnant girls12th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?