text
stringlengths
21
14k
It’s all love in the End.
Apart for de special status for Anglophone regions, de dialogue propose say make deh put bilingualism for all sectors, equal access to public service and security forces, translate legal documents and publication for two languages, upgrade common law bench for Supreme Court.
Another thing we de for inside dis tori VIDEO: Three-storey building collapse for Lagos29th August 2017 Video, World Cities Day: Lagos people dey vex31st October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plas...
Wia dis foto come from, Aero Icarus Wetin we call dis foto, Nigeria Airways for di 1990s get up to 40 aeroplanes But upon all dis, e be like say Nigerians don embrace di new airline and don ready to climb enta di first flight.
Exercise Cat-race still dey di area to dey watch and maintain peace as dem dey patrol.
Different study wey use many criteria estimate say aniwia between 6 to 16 percent of pregnant women fit develop gestational diabetes.
"Dem don give di cattle rearers chance to dey do anyhow, dem dey kill, drive famers comot dia farms, burn and chop dia crops and den you come with RUGA?"
Could go for anything from T-shirt slogan to the name of a club.— Moe (@Mochievous) July 3, 2020 End of Twitter post, 4 Also, some of di women for Twitter don change dia name for dia handle to adopt di new name we oga Segalink give, Skip Twitter post, 5 Anyways, Witches Unite!
2. Who & where are the highest commanders of BH Mailafia is meeting with?
Mustapha Yinusa Yakubu (N/ Central) - COO Refining & Petrochemicals 3.Engr.
Police say Nicodemus Nkaparo come confess say na im carry di tear-gas canister wey belong to im brother wey don die but wey be policeman before, come di school, na from dia im 17 year old friend come release am by mistake na im come cause panic for di school.
Members of diplomatic community from other countries say "Kenya constitution dey remarkable."
Na so family mimbas bin di expect say make deh free Sisiku and odas but deh lef de place sad as deh no know weti for expect again.
"Afta dem fail to get dia target, na so dem take off but one of dem begin dey stumble because im no get imsef again because of di tramadol wey im take.
AC Milan, don win 18 Italian titles and seven Champions League titles but dem never finish for top three for Serie A since 2013.
VIDEO: Three-storey building collapse for Lagos 'How I escape death for Abuja building collapse' As at 8pm on friday, dem don free 21 pipo wey trap, and dem dey receive treatment for hospital.
Michele Ndoki, Celestin Djamen and oda protesters land hospital afta police shoot dem
Public holiday: Nigerian bankers no dey smile dis Friday
[SPOT THE DIFFERENCE] PDP CONVENTION: Strong, hale & hearty and even throwing punches!
Di report tok say 57% of di 3,641 wey die happun for 2018.
Yakubu Datti wey be gi govnor tok-tok pesin, say as di military bin dey try control some jaguda pipo, some student come comot for di school area go chook hand for wetin dey happun.
Wia dis foto come from, Situation Room Bauchi dey among six states wey INEC bin declare governorship elections as inconclusive.
Us Deputy Assistant Secretary of State for Population, Refugees and Migration, Richard Albright bin dey Cameroon for check challenges and weti deh get for do for helep refugees for Far North region.
Army arrest plenti pipo as resident tok, but release some as tori di waka say deh arrest three suspects.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Muscle: Corruption and security na two areas oga Buhari no dey take play.
- Senate President, Dr. Abubakar @BukolaSaraki https://t.co/c8NUxTGiDF— The Senate President (@SPNigeria) November 7, 2018 End of Twitter post, 1 Things to sabi about di police reform bill Dem go create Community Police and Boards for all di States of di Federation wey go get pipo of di community and di state to ensure...
Wia dis foto come from, Getty Images Seychelles In May 2016, fourteen lawmakers vote for Seychelles parliament vote to favour di proposal wey seek to amend di Section 151 of di kontri Penal Code wey tok say sodomy na felony and anybodi wey dem gbab go spend 14 years for prison Di amendment dey come three months afta Pr...
You go hear di congregation dey shout "God is Great".
Na two plane land from Libya; one around 6:30PM local time Tuesday and another one around 1:47AM for Wednesday.
Di EFA say both dia coach Shawky Gharib and captain Ahmed Elmohamady vote for Mohamed Salah to win di award but Fifa no count am.
Di Speaker of di Oyo State House of Assembly, Adebo Ogundoyin confam di news for Twitter and since den, plenti pipo don dey share congratulatory messages not just to am but to di governor as dem say im dey put young pipo to dey involve in governance.
Under Allardyce, Everton win 10 matches, draw 8 come lose 6.
Di first Marvel superhero film wey black actors full inside don chop plenty gbosa and people dey expect say e go do well for box office.19th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to...
Skip YouTube post, 2 Wetin we call dis Video, Warning: Third party content may contain adverts End of YouTube post, 2 6.He blast Simi afta she condemn yahoo yahoo for social media.
Felix Agbor Balla Rights Lawyer say de killings na against humanitarian law and na war crimes.
Wednesday Results Genk 0-0 Napoli Slavia Prague 0-2 Borussia Dortmund Liverpool 4-3 RB Salzburg Barcelona 2-1 Inter Milan Lille 1-2 Chelsea Valencia 0-3 Ajax RB Leipzig 0-2 Lyon Zenit St Petersburg 3-1 Benfica Tuesday Results Real Madrid 2-2 Club Brugge Atalanta 1-2 Shakhtar Donetsk Galatasaray 0-1 Paris Saint-Germain ...
Na di one wey dey budget dem use dey pay.
Dem 'detain' politician goats for Ethiopia 30 August 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dem value goats well-well for Ethiopia Dem don gbab di goats of one opposition politician for northern Ethiopia as part of plan to force am to comot hand from politics.
Nigeria: Military say IPOB na terrorist group Na so army come declare say dem go treat Indigenous People of Biafra (IPOB) as a terrorist group.
Di problem be say High Society no qualify as e dey based on one 1940 movie Di Philadelphia Story.
Germany don return deadi bodi of pipo dem kill for Namibia genocide
Secondary school students for Nigeria go begin write dia WAEC exams from di 17th of August.
See latest you need to know4th September 2020 "Nigerian schools resumption" date latest update from federal, state universities on day to resume afta Covid-19 lockdown12th September 2020 Gold mining: How PAGMI, Nigeria Presidential Artisanal Gold Mining Development Initiative go work and benefit you16th July 2020 Niger...
Abdullahi Umar Ganduje - Kano state Wia dis foto come from, Abdullahi Umar Ganduje/facebook Wetin we call dis foto, Abdullahi Umar Ganduje na di current govnor of Kano 6.
Kurt Cobain cardigan wey cigarette burn don become di world most expensive sweater
Another thing we de for inside dis tori Lagos Island Building Collapse: Goment don confirm 20 deaths and 45 survivors15th March 2019 Six reasons why buildings dey collapse16th March 2019 Building collapse: Secondary school fall down for Port Harcourt11th July 2019 Three storey building don collapse for Onitsha22nd May ...
Di reserve wey bin open with about $39.3 billion during di new year, grow by $3.5 billion.
She say she no believe say dat kain thing fit happen to person like her so she deny and no start treatment for two years after she discover lump for her breast.
She get master degree in Public Administration.
His next game: Bayern 5 - 0 Dortmund Drake picture with Aubameyang.
Thank you for all the memories and trophies boss pic.twitter.com/EP26M6TP3W— Héctor Bellerín (@HectorBellerin) April 20, 2018 End of Twitter post, 8 Skip Twitter post, 9 Wow!
JAMB: Joint Admissions and Matriculation Board dey resume Nigeria University admission afta Covid 19, see wetin go change for students 31 August 2020 Wia dis foto come from, PrOF ISHA'Q OLOYEDE/FACEBOOK JAMB - Joint Admissions and Matriculation Board , di goment office in charge University admission for Nigeria say fro...
Dis no be di first time wey kidnappers dey carry Siasia mama, for November 2015 gunmen bin kidnap her from her family home inside Bayelsa and dem release her 12 days afta.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: 5 Times wey bird and cow don affect flight20th February 2018 Nigeria: Why dem close down Abuja airport25th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn pl...
Wia dis foto come from, Other Wetin we call dis foto, Di protesters block major road for di state Also, police for Benue State say dem dey investigate di matter say shooting happen for di protest on Wednesday.
Another thing we de for inside dis tori Jesus Is king: Kanye West disappoint im fans again25th October 2019 Kanye West: Di America Rapper don tok sorry to im wife Kim Kardashian afta dem dry dia cloth for public26th July 2020 Kim Kardashian Kanye West: Di American celebrity couple don re-unite afta divorce tweet, bi-po...
Drivers License na straightforward thing wey no suppose take time, but dem dey make am complicated so that dem go from dia collect money join.
ASP Juliana Obeng say despite wetin happen, di girl dey fine now.
See how PMS price don change within 20 years2nd July 2020 Video, Oil price: Wetin pipo dey tok on top reduced cost of petrol pump price for Nigeria20th March 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic ...
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Blazers forward Carmelo Anthony, wey be Bryant paddy man no play for Friday' game as im "no dey ready", according to his team-mate Damian Lillard.
Skip Twitter post, 1 Dearest Daddy, Bashorun Moshood Kashimawo Olawale #Abiola GCFR.
Why Facebook remove video of African doctor wey promote hydroxychloroquine for Covid-19 treatment Why Twitter suspend Donald Trump Jr for Dr. Stella Immanue hydroxychloroquine video Dem organize di trial to find out how effective di drugs be to treat Covid-19.
Winner: Algeria Final Mali Algeria Mali vs Algeria.
Wetin we call dis foto, Pipo property scata anyhow for street.
At di moment, even though many Lions dey for Africa like di Atlas Lion and Teranga Lion, na di Indomitable Lion be di main king of di jungle.
Facebook oga, Mark Zuckerberg don tell pipo sorry and e dey prepare to face lawmakers for US Congress on top di mata.
Wizkid dey right now dey run shows for UK as pipo still dey chill dey wait for im album "Made In Lagos".
I watched it!#NLNTSoldOut— ♤ #Oyin ♤ ODOGWU Titan ♤ Tacha_Hype~god ♤ (@Great_Oyin7) July 6, 2020 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 Tacha: i have never used an insultive words like stupid on people in the house.. Venita: Tacccccccchaaa #BBNaijaReunion pic.twitter.com/C2QFts6XTJ— mayowa (@mayorkay166) July 6, ...
Wetin we know25th May 2020 School reopening: Five tips from di world best teacher on how to teach your pikin for house27th May 2020 Update on school resumption in Nigeria: See di latest on wetin dey happun ontop school reopening8th June 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionon...
Bauchi woman Balaraba Ibrahim na Nigeria first 'Special Assistant on Divorcees' not 'Unmarried Women'
Another thing we de for inside dis tori 'Traffickers don cari 100 students from Benin school'21st May 2018 Drive-in sex booths: See di public place wia you fit do 'kerewa' wit prostitutes29th August 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal23 minutes wey don pass...
Recently, one key suspect for di abduction of person with albinism die for police custody.
But e no die because dem sharpely rush am go hospital, wia e dey recover from di gunshot wound and report say e dey stable condition.
Infact di last time, di Inspector General no even send anybodi to go represent am.
But why pipo di complain say Biggy 237 no dey laik BBNaija?
Firefighters then spend hours dey work to prevent one of important bell towers from falling down, Search teams dey now look di kain damage wey happun for di building.
"First, my C-section wound tear open because of serious coughing wey I dey bear because of di embolism."
E no clear who carry di matter go give police, whether na dis member of parliament or na di first lady sef.
According to di goment: Artisans and small-scale miners, rural mining communities, registered buying centres, investors, Central Bank of Nigeria (CBN) and Federal and State Governments go benefit 500,000 new mining and formalized jobs go dey Artisan miners nationwide go get national identity card - 20,000 miners don al...
Solomon Buchi - Feminism: 'Before, I bin dey call myself feminist' - Solomon Buchi Dem no support media player for your device Feminism: 'Before, I bin dey call myself feminist' - Solomon Buchi 27 August 2020 Solomon Buchi wey plenti pipo know for social media as feminist, don comot to say e no wan make pipo dey call a...
But how we wan take learn from di mistake to enta anoda day so dat by Friday, tins go don balance hopefully.
Plenty people don die after herdsmen attack villagers for Benue and Taraba states.
Tori be say for May 2019 federal goment bin arraign Oga Pinnick and four odas on 18 counts charge ontop accuse say dem corner money wey Fifa give Nigeria for dia participation for di last World Cup for Russia.
Di highest court agree with di appeal court say di fact say Mr Obiora no show face wen dem hear from one key witness for di petition, affect di judgement of di trial tribunal and say di fact say Mr Obiora no show on dat day mean say di tribunal been lack di authority to judge di mata.
Another thing we de for inside dis tori 3:29 Video, Nigeria Elections 2019 : First time voters tok dia mind, Duration 3,2914th February 2019 3:37 Video, Nigeria Elections 2019: How 19 million pipo wit disability fit affect di election, Duration 3,3719th February 2019 Nigeria Elections 2019: INEC don reopen political ca...
Na last minute Argentina take qualify for di 2018 World Cup for Russia after Lionel Messi score hat-trick for dia last match against Ecuador.
Only seven women dey Buhari cabinet and four of dem get junior positions.
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Dis na all di winners from di four acting category as dem gather for back of stage to take picture..
Homepage Accessibility links Waka go wetin de inside Help to enter News Sport Weather Radio Arts Menu BBC Pidgin News NavigationPlenti seshon Home Nigeria Africa World Video Sport Entertainment Most popular Plenti More Sections Home Nigeria Africa World Video Sport Entertainment Most popular Media player Close player C...
Tiwa and Wizkid sabi abeg #Fever pic.twitter.com/zNctRH0BiN— Kemi (@chrishellelaye) October 24, 2018 End of Twitter post, 5 Another thing we de for inside dis tori Cynthia Morgan, Wizkid and oda artists wey don change dia name10th May 2018 Nigeria Independence Day: Fans dey rate Wizkid new 'Fever' song1st October 2018...
Di defence minister for Algeria say na at least 257 pipo don die afta one military plane crash inside northern Algeria.
Im say accident fit happen to any plane, in fact na everyday accident dey happen to aeroplane everywhere for di world, but di thing be say if anoda Dana aeroplane get accident again, e fit cause bad market for dem.
Another thing we de for inside dis tori Offa robbery: Police don arrest seven pipo afta robbers kill 177th April 2018 Kwara robbery attack: Gofment say dem no go rest till dem find killers6th April 2018.
Di main reason wey dem retain na because say im help di Super Eagles qualify for di 2018 World Cup even after FIFA bin disqualify one of dem maches.
Di study chook eye for one population of women - for Canada - so e no dey clear how e go be worldwide.
Bom suggest say ngomna get for look outside school area reach for quarter dem.
Di Supreme Court early dis month later dismiss di case, wey mean say make di election continue.
2019 Budget: President Buhari don carri Nigeria spend moni go National Assembly
"You need luck to pass first round for tournament like World Cup.
Another thing we de for inside dis tori Ronaldo dey comot for Real Madrid?27th May 2018 Zinedine Zidane waka leave Real Madrid afta e win Champions League 3 times back-to-back31st May 2018 Real Madrid vs Liverpool: Gareth Bale finish work for Madrid to win di Champions League final27th May 2018 Top Tori FG ban FSARS pa...