text stringlengths 21 14k |
|---|
According to Yakubu everytin dey okay now since oda planes don land since den. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria's DSS 'arrests Cameroon separatist leader'8th January 2018 Cameroon issues arrest warrants for separatist leaders9th November 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Lt. Col Buka Suka Dimka, na im lead di ambush to assassinate General Murtala Mohammed ontop coup wey no later work out. |
Skip Twitter post, 1 October 6th declared 'Wizkid Day' in Minnesota, US - @wizkidayo becomes the first African artiste to sell out the Skyway Theatre in Minnesota, gets honoured with a day dedicated to him. |
Wia dis foto come from, US Open/Twitter Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Wia dis foto come from, Naomi Osaka/Twitter Wetin we call dis foto, Moments afta "Naomi Osaka defeat Victoria Azarenka" Wia dis foto come from, Naomi Osaka/Twitter Wia dis foto come from, Naomi Osaka/Twitter Wetin we call dis foto, Naomi Osaka on di US Open finals just be di match start on Saturday Another thing we de for inside dis tori Naomi Osaka: di 20 years old wey make Serena Williams cry well-well11th September 2018 Naomi Osaka: Japanese tennis star don become world highest-paid female athlete23rd May 2020 US Open: Why Serena dey always vex for di tournament9th September 2018 US Open 2017: How 19-year-old beat defending Champion29th August 2017 US Open final: Serena and Osaka go play di most expensive match for history8th September 2018 Serena Williams tumble comot Australian Open23rd January 2019 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
riyanka Chopra: Bollywood actress wedding cloth to Nick Jonas long like say tomorrow no dey 5 December 2018 Wia dis foto come from, EPA Bollywood star, Priyanka Chopra wey marry US singer Nick Jonas for Rajasthan state over di weekend, don show di world her ogbonge wedding dress for her Instagram post on Wednesday. |
Di police say dia air-wing operational base for Abuja go serve di Abuja - Kaduna highways and di states for North-West and North-Central while di new base for Ondo State go serve di nearby states and express ways for di South-West. |
Another thing we de for inside dis tori 0:59 Video, I sell many-many tins for ghetto - Patoranking, 0,596th April 2018 Wetin carry Patoranking and Maleek Berry enter Harvard Business School4th March 2018 Naira Marley: Tins you suppose know about Afeez Fashola aka Naira Marley21st May 2019 YouTube with Burna: 'I want make pipo remember say I bin dey around' - Burna Boy27th March 2019 Coachella 2019: Mr Eazi, Burna Boy go perform wit Ariana Grande & Tame Impala3rd January 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Outside of football, di two kontris dey always compete with each oda for who get di number one economy for Africa, but now e be like dem don carry di mata enta football. |
De area of de blood vessel dey wear out sake of constant flow of blood which dey bulge out like bubble. |
'Lip job' wey no work swelop sotey touch nose |
Mr Hamid dey talk dis one because of di report of slave trade wey dey happen for Libya where dey for fly back some Ghanaian wey been travel go there before. |
INEC recruitment for 2019 election: How you fit apply |
Skip Twitter post, 4 Really sad, we all need to urgently act for our children, ourselves & future generations #DelhiSmog #IndiansDeserveCleanAir pic.twitter.com/8ez9Ndx0NQ— Gaurav Bhatia BJP (@gauravbh) November 7, 2017 End of Twitter post, 4 Police for di areas don enter road to help people reach dia house as dem no fit see well-well Skip Twitter post, 5 Personnel of @DelhiPolice @dtptraffic brave the smog to ensure people reach home safe उनका बहुत धन्यवाद @CPDelhi#DelhiSmog #DelhiPollution pic.twitter.com/77ZaDr9M9n— IPS Association (@IPS_Association) November 7, 2017 End of Twitter post, 5 Di chief minister for Delhi, Arvind Kejriwal, don say make di education minister arrange as dem go close school for some days. |
Kiki talk say, ''di people of Southern Cameroon don suffer plenty for inside dia own country for more than 56 years after independence.'' |
Apolitical be global network for government, dem dey help public servants find di ideas, people and partners dem need to solve di hardest challenges societies dey face. |
Di new fee Another thing we de for inside dis tori Nigeria 2019 elections: No visa if una misbehave - UK and US cut Nigerians warning24th January 2019 US visa documents go now include your social media accounts2nd June 2019 US Embassy don suspend Dropbox visa renewal program afta five years14th May 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Wia dis foto come from, Fellipe Abreu Coffins wey dem design like Mercedes Benz dey very popular - dis na for big man wey get di German-made car, and di grave go get di design to fit am. |
How snake bite woman bum-bum for toilet How poo-poo trap woman for window Anoda woman don die afta she go do operation to get big bum-bum Fire service force di lift open afta dem receive emergency call by 10:00 local time (15:00 GMT) on Monday. |
Skip YouTube post, 3 Wetin we call dis Video, Warning: Third party content may contain adverts End of YouTube post, 3 The Michael Jackson Video Vanguard Award na for musicians wey don do well for music and feem and di award na gold instead of di normal silver one wey oda winners of di night dey carri. |
Dem tok dis afta tori begin spread say for WhatsApp and internet say BBC wan drop moni for 100,000 graduates wey need moni to continue dia studies anywia for world. |
Dis be why some tech experts dey question why government dey do virtual concert take launch something wey people no fit use yet. |
Abimbola Oyeyemi of di Ogun State Police Command tok say di gbege hapun between 7.30pm and 8.00pm for Tuesday around di Ogunmakin forest area of di highway. |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus update: Nigeria airports dey prepare to reopen, but e no go be business as usual4th June 2020 Airports reopening in Nigeria: NCAA set guidelines for international flights to happun28th May 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal26 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
So, if di world football organisation, look di mata well and see say di bad hand sign wey Maradona do fit dey against dia rule/agreement, den wetin suppose happun na to put end to dia relationship with di former striker. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, 'My breasts wan kill me' Wetin you suppose know about Breast Cancer Na di most common cancer for di world wey dey affect women. |
Tori people say di talk-talk fit be about how dem go launch fund wey go put money inside sports for Africa. |
Afta last night, club owners go get low sales and Uber drivers go dey busy tonight." |
As for handkerchief na 13% protection e dey - and dis na afta person don fold am to get four layers. |
Even though Benin Republic battle well, Nigeria take di lead for di second half through Samuel Kalu. |
Some say dem bin no allow dem see dia children for di school. |
Another thing we de for inside dis tori Boko Haram Shekau dey cry, beg God to protect am against Nigerian soldiers12th May 2020 #NorthernLivesMatter: See di five recent attacks wey shake northern Nigeria11th June 2020 United Nations: Boko Haram attack on UN helicopter - See everytin we know6th July 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Not me!— August Alsina (@AugustAlsina) July 10, 2020 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 If you have something to say, say it w/ ya CHEST kids. |
Yomi Shogunle: For proper understanding and to avoid kasala, use pidgin tok to police 17 April 2019 Wia dis foto come from, Yomi Shogunle/Twitter Wetin we call dis foto, Yomi Shogunle no dey fear to tok im mind even for wetin no concern police Yomi Shogunle, wey be di Head of Nigeria Police Complaints Response Unit, fit don discover di correct way for citizens and police to take live in peace: Pidgin. |
"So far we don recover 18 deadi bodi from di two villages - Bale Shuwa and Bale Kura," Sema oga Bello Dambatto tell tori pipo AFP. |
Under im leadership, United reach di quarter-finals of di Champions League for di first time since 2014, afta dem knock out Paris St Germain for di round of 16. |
Di air control pipo come give dem permission. |
Dr. Felix Omobude and don give di right to investigate the allegations to PFN and then revert to CAN "We fit tell you say PFN don set up panel wey dey investigate di mata and in less dan two weeks, di outcome of di investigation go come out. |
Meanwhile China foreign ministry claim say 31-year-old Ozil - wey get Turkish origin - "fall for pipo wey use fake news". |
"Nor worry, everytin dey OK, no be your fault," she tok, she also add say: "You fit promise me something? |
'Dating' go also get special inbox wey no dey like Messenger. |
Under current NPP government, all SHS students for public schools dey enjoy free education, but according to de NDC dem go extend dis provision to cover private schools. |
But I bin dey determined to go back to Southgate to continue di preaching of di gospel." |
Di Bishop of Isiala Ngwa Diocese of di Church of Nigeria, Anglican Communion, Rt. |
Another thing we de for inside dis tori 2026 FIFA World Cup: USA-Mexico-Canada collabo don win di right to host13th June 2018 Morocco 2026 World Cup: Di election wey tight go enta penarity today13th June 2018 FIFA World Cup: Morocco wan use 16 Billion dollars host 2026 tournament18th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Success Adegor: SERAP don sue govnor Okowa for poor condition of primary schools 26 May 2019 Wia dis foto come from, @GovIfeanyiOkowa Socio-Economic Rights and Accountability Project (SERAP) don carry Delta State governor, Ifeanyi Arthur Okowa to explain wetin make di standard of Primary schools inside di state dey very poor. |
Nigeria Elections 2019 : First time voters tok dia mind |
See how e boil for police brutality 3 Anger as Naira Marley, Teni, Wizkid, Davido, Nigerians provoke for SARS brutality 4 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse 5 FG order reopening of Unity Schools and goment Universities 6 'All dat baby mama tok na nonsense - Laycon 7 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business 8 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem 9 See wetin Kiddwaya mama, Susan Waya tell Erica wey dey totori fans 10 Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you. |
Dem rush oga García go hospital for di capital, Lima. |
E dey make many of di women wonda weda na for dia hand di skill go die. |
ameroon National Youth Day: Why 11 February mean two tins for kontri pipo Dem no support media player for your device Cameroon National Youth Day: Why 11 February mean two tins for kontri pipo 11 February 2020 Evri 11 February, youths dem for Cameroon di celebrate National Youth Day, de 2020 theme na Youth, peace, decentralization, participation for local goment for a new Cameroon. |
Another thing we de for inside dis tori Why Fox cancel one TV advert to impeach Donald Trump7th November 2017 Donald Trump say US economy go 'fall yakata' if dem impeach am23rd August 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Kannywood industry go soon ban love movies for some years24th May 2019 Police dey find horse rider wey jam woman die for Kano28th January 2019 Mike Zhang don become di first Chinese to get chieftancy title for Kano State25th April 2019 Emir of Kano: "We no dey target Emir Sanusi Lamido" - Assembly Leader9th May 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Intersex for Nigeria: ‘I wan kill myself before’ Mushabu, wey be intersex pesin don, open up unto di wahala wey dey affect millions for world n don bring am.14th June 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?32 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
talk di mother of di woman wey die. |
Racism: Inter don chop stadium ban for Koulibaly head Im spend two years for Stamford Bridge, where e win di Premier League and FA Cup, as e don also claim three Serie A titles as oga of of Juventus. |
So na good day for rule of law, na good day for democracy." |
BBC 100 Women 2019: Di African women wey dey di list No use skin lightening creams! |
Best Jazz Instrumental Album For albums containing at least 51% playing time of new instrumental jazz recordings. |
"We no fit maintain peace where peace no dey; in those areas we must bring peace back again," na wetin Senegalese President Macky Sall, talk. |
Legese complete im race for 2 hours and 17 minutes. |
Another thing we de for inside dis tori Russian spy: No British royal or minister go go 2018 World Cup for Russia For di biggest eviction for almost 30 years, UK go send 23 Russia officials comot ontop di chemical attack mata and no royal pesin or minister go go World Cup.14th March 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers26 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Di president still talk say, ''We wan promise di mama and papa dem for Dapchi say we dey sure we go rescue di dia pickins dem''. |
One woman for northern Mali tell di agency say she dey see small pickin dem like 10 years old dey waka around "after dem take am". |
Di Justice Department for June say dem appeal di ruling but di Institute redi to defend am. |
Some of di kontris weh deh don get one or two coups na Togo, Tunisia, Madagascar, Ivory Coast, Rwanda, Algeria, Zaire, Mali and Guinea Conakry. |
Wia dis foto come from, Rachael Knappier Wetin we call dis foto, Miss Knappier tok say at one point her lips grow so big sotey dem begin touch her nose For di hospital, doctors tell sisi Knappier say di National Health Service (NHS) no go melt lip filler and go only check to make sure say she no dey for any danger. |
Jaguda pipo don carry gbege go Buhari dormot Police say dem neva arrest suspects wey kidnap leader of Buhari village Di IGP Operation Puff Adder Intelligent Response Team join bodi with with police for Kano to carry out di operation for Gangan Ruwa Quarters, Kumbotso LGA Kano State on Monday. |
Kyari na di first senior government official to die of COVID-19 for Nigeria and im na Presido Buhari confidant and one of di most prominent persons for goment. |
British boxer Anthony Joshua don agree say im dey beg to fight Deontay Wilder because to become undisputed heavyweight champion of di world no fit comot for im mind. |
For dia statement, dem say na dem be di best for UN peacekeeping operations, best for Africa and one of di best for world. |
Another thing we de for inside dis tori 'No voter wayo' - Liberia Election Commission25th November 2017 Charles Taylor still dey control things for Liberia?6th October 2017 George Weah: Ex-footballer of di year don turn to Liberia President29th December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you40 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori 'We no get place for relocate Cameroon refugees dem just now'- UNHCR Representative12th January 2018 Where 28,000 Cameroon refugees dey run enter for Nigeria4th January 2018 Cameroon: Manyu displaced people Initiative get K-leg - Chief19th January 2018 Cameroon elections: Crisis Group say make AU do prevention18th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Will the real slim shady please come out #ripeminem— Olalekan (@abisolaolaleka2) August 19, 2020 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 My heart legit almost dropped when I saw #ripeminem trending. |
Why Serena Williams dey always vex for US Open During Saturday match wey she lose 6-2 6-4 to Japan Naomi Osaka, she chop coaching offense, den anoda offence wen she break her bat and di final one wen she begin drag wit match referee Carlos Ramos. |
Skip Twitter post, 3 Please sir, while the government suspends Nigeria Air indefinitely, kindly spare a moment to look at the new Kotoka International Airport Ghana. |
Rewind: Lowkey, dis one na afro-beat conscious music wey miss road. |
Coronavirus Tips: From cybersex to distant rooftop meals |
Best Remixed Recording A Remixer's Award. |
Bleach, lizard poo and oda dangerous tins pipo dey use to get high How to test your pikin for codeine Wetin we call dis foto, Cough syrup addiction na serious palava wey dey affect Nigerians e no mata who dem be 'Shisha and Cocoldine na baba' One Kano resident wey no wan make BBC mention im name tok say na shisha wey dem dey mix with anoda substance dey reign now, as e no too dey attract suspicion like oda drugs pipo dey use am do many tins. |
For de ten region dem, Adamawa di try for fight corruption as e concern prevention and teaching but Douala, South and West regions di dey for back for dis fight against corruption. |
Skip Twitter post, 3 Work has resumed for the construction of the 27km Blue Line of Lagos Rail that will run from Marina to Okokomaiko . |
Army tok-tok pesin Colonel Didier Badjeck e say dis kana tin no good and e check say tori pipo di only tok wen na army be involved. |
Wia dis foto come from, YASUYOSHI CHIBA "Violence against women na a whole chain and for stop only FGM e no make sense as FGM na de lowest for Cameroon and early marriage and rape high pass. |
aptip - How traffickers dey sample Nigerian girls for internet - Naptip Dem no support media player for your device How traffickers dey sample Nigerian girls for internet - Naptip 10 August 2018 Di agency wey dey in charge of human trafficking for Nigeria - Naptip don reveal say goment go soon bring back 50 girls wey hook for Saudi Arabia.. |
Oga Paul encourage pipo wey dey transfer money on behalf of company to educate themselves about BEC so dem no go fall victim of scam. |
olon Cancer: Too much sugar fit increase your chance to get cancer 22 March 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Soft drinks with sugar fit increase your chance to get cancer New study don show say sugar fit increase cancer tumour wey dey grow inside body. |
But for Africa, Middle East and India, na di oda way round. |
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Another thing we de for inside dis tori Wetin Drake and Tekno dey cook?11th December 2017 Lion King The Gift: Yemi Alade tok about her feature for Beyoncé album and future of African music17th July 2019 Video, Kabusa Oriental Choir: From ATM to Internet celebs3rd August 2019 Video, Juliet Ibrahim on QTMPY: Nollywood, relationships and childhood31st July 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
"We no go hesitate to consider consequence including visa restriction for di pipo wey we find say dey responsible for violence during election wey go undermine di democratic process." |
Martins score 32 goals and give nine assists for di 59 times e play for im last club - Chinese Super League side Shanghai Shenhua - before injury end im season for April 2018. Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nigeria striker Obafemi Martins never play for im kontri since March 2013 Di former Inter Milan and Levante forward also play for Newcastle for England. |
E follow add say e don try start di process as e don dey follow di Chairman of the South West Governors' Forum, Arakunrin Rotimi Akeredolu tok so dem go fit resolve di mata. |
Dis announcement come from di Minister of State for Aviation, Hadi Sirika, yesterday after di Federal Executive Council (FEC) meeting, wey Vice President Yemi Osinbajo head, for di Presidential Villa. |
While Nigerian National Petroleum Corporation (NNPC) talk say marketers dem dey hide fuel, another tori be say na NNPC hand di mata dey as na dem dey import almost 100% of di product enter di country. |
Di minister say e don dey for law book say di employers suppose get day care for work wey go dey care for di pikin. |
Im don dey get big interest for dairy and sugar farming; and im don plan to spend $800 million to buy 50,000 cattle with hope of producing 500 million litres of milk every year by 2019. |
Research don show say di level of people wey dey survive cancer now don double pass how e bin dey forty years ago. |
Another thing we de for inside dis tori Solar Eclipse 2017: Americans look sky with wonder21st August 2017 Apocalypse: 11 times world suppose end26th September 2017 Borat give us Kazakhstan, new movie Brave Storm go give us Kyrgyz26th October 2017 Hawaii fake alarm: See 3 times panic turn to be lie inside West Africa15th January 2018 Di sun no go too dey hot by 205012th February 2018 Video, Young Nigerians create app to discover earthquake before e happun23rd October 2018 Di different different Igbo gods and wetin dem sabi dem for17th July 2018 Lunar Eclipse: Blood Moon na Juju?28th July 2018 Supermoon: Wetin you suppose know about di lunar eclipse31st January 2018 Climate change: Amount of CO2 for di air don break record for 201630th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Garba Shehu, wey be di Senior Special Assistant to Nigeria President Muhammadu Buhari, tell BBC say say dem no go answer di former President. |
Makers of Lysol and Dettol disinfectants don give strong warning against Trump suggestion for coronavirus |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.