text stringlengths 21 14k |
|---|
Deh say even cases for military weh deh di commit atrocities dey for court, de information remain confidential and public no fit know anytin. |
‘Agye gong’ Amiduphobia enter some Ghanaian politicians demma system, dem say Amidu ‘mad’ 12 February 2018 Wia dis foto come from, President Akufo-Addo/Facebook Wetin we call dis foto, Martin Amidu In name be Martin Amidu but you fit call am 'Killer Nkuto', he be one man wey dey fight thousand for Ghana. |
Na di first time in 12 years dis African swine fever wey be highly contagious haemorrhagic viral disease of domestic and wild pigs dey happun for di west African kontri. |
Lupita’s birthday was a vibe last night pic.twitter.com/6uvhUZpdcH— Ebuka Obi-Uchendu (@Ebuka) March 1, 2020 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Happy Birthday to the luminous @Lupita_Nyongo. |
LINKED Bonobo Simon Green, producer; Simon Green, mixer GOT TO KEEP ON The Chemical Brothers The Chemical Brothers, producers; Steve Dub Jones & Tom Rowlands, mixers PIECE OF YOUR HEART Meduza Featuring Goodboys Simone Giani, Luca De Gregorio & Mattia Vitale, producers; Simone Giani, Luca De Gregorio & Mattia Vitale, m... |
Puigdemont no fit lead Catalonia again - Spain court No be run I run - Former Catalan leader Afta dem swear dem in, dem go cari dem back to prison. |
Trump meet man from Kenya wey win 2019 world best teacher 17 September 2019 Wia dis foto come from, @PressSec Peter Tabichi from Kenya, wey win World's Best Teacher earlier dis year, don meet wit US President Donald Trump for di White House, just before im go address di UN General Assembly. |
Wia dis foto come from, Getty Images Afrobeats musician Seun Anikulapo Kuti no win di award dem nominate am for inside di ogbonge 2019 Grammy awards for America. |
Another thing we de for inside dis tori Akinwumi Adesina: Why US dey target dis ogbonge Nigerian banker30th May 2020 African Development Bank approve $288.5 million for Nigeria - See wia di money go enta6th June 2020 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate... |
Skip Instagram post, 1 New from minister of enjoyment @peterpsquare #Afrobeats Out Now!!! |
Dis na di warning wey di World Meteorological Organisation (WMO) don carry come today. |
Xenophobia: Burna Boy, Wizkid, AKA, Ycee, and oda celebs don react 3 September 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Burna Boy dey among di artists wey don share how di attacks for South Africa dey pain am Di katakata wey dey happun for South Africa wia dem dey attack foreigners, still dey m... |
Police show suspects foto of Kolade killer Senior Special Assistant to Nigeria Presido for Diaspora, Abike Dabiri-Elewa, say goment dey very sad becos most of di traffickers na victims of drug pushers wey dey collabo wit some airline workers. |
Deh go also give wata, hygiene kit and oda tins dem for 10,000 pipo, 2000 mosquito nets for prevent malaria, vaccinate 3500 pikin dem for measles, den check pikin dem weh deh no get support, helep dem. |
Tori be say dis 2,750 tonnes of ammonium nitrate wey dem bin store unsafely inside one warehouse inside di port of Beirut, na pesin bin try to import am for 2014 but authorities impound am. |
Wednesday games Group A: Basel v Manchester United, CSKA Moskva v Benfica Group B: Paris Saint-Germain v Celtic, Anderlecht v Bayern München Group C: Qarabağ v Chelsea, Atlético Madrid v Roma Group D: Sporting CP v Olympiacos, Juventus v Barcelona Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours... |
Kenya pothole: Velocity patching technology dey fix road 15 January 2018 Wia dis foto come from, TONY KARUMBA/AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Pothole for road dey spoil car and e dey even affect traffic matter Pothole dey left, right and centre for most of di road for Nairobi, di Kenya capital. |
Di UN Human Rights Council wey base for Geneva since dem begin operate for 2006 don chop plenti flogging sake of say dem dey allow kontris wey dia human rights record no pure become members. |
#africa A post shared by Diddi “Batonbae” Emah (@diddiemah) on Apr 15, 2018 at 10:36am PDT End of Instagram post, 1 Anoda Nigerian-American dancer and actress Kendra "K.O" Oyesanya also be part of di pipo wey dance for Beyoncé. |
Dem say di symptoms to look out for na: New cough wey dey continue Fever Loss of smell or taste If you, or somebody you dey live with, get any of dis symptoms di advice na to sidon for house to stop di risk of giving coronavirus to others. |
"Dis pipo na dem go find work themselves and dem no complain from di start, na as lockdown start and dis company no wan make dia work stop come force dis pipo to work against dia will, using dia poverty to promise dem small money as overtime payment wey many say dem no still give dem, so no doubt say dem commit crime, ... |
"Usually, ontop dis camera dem, wit di flash, you go fit see di animal clearly. |
The new application is for financing under the Rapid Financing Initiative (RFI).— Zainab Shamsuna Ahmed (@ZShamsuna) April 16, 2020 End of Twitter post, 2 Another thing we de for inside dis tori 5G Network & Coronavirus tips: See wetin you suppose sabi5th April 2020 Coronavirus Symptoms: Full explanation of Covid-19 ou... |
For Twitter, one person dey ask wetin dem dey use di TV license fee wey dem wan collect do as dem no show di match: Skip Twitter post, 1 Despite appealing for the payment of TV license, gtv is not showing the Isaac Dogbe bout live but GhOne is so what more compelling case does GBC have for TV license?— kwame malcolm (@... |
She say as she run go di man car to collect im phone, na so im pursue her go her car and fight come start. |
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Police show for di accident sharp-sharp But Police don come out talk say di matter na case of say person get car accident. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Police don catch Ifeanyi Dike wey escape custody8th September 2017 Nigeria: Biafra police from 1967 war go begin get pension19th October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you39 minutes wey don pass Informate me 3... |
Skip Twitter post, 1 Bernie sander is 77, Donald trump 72, Hillary Clinton is 71 and @CNN said Nigeria has old men trying to run the country— Nicolas Eladebi Prenanagha (@Nickelas273) February 20, 2019 End of Twitter post, 1 People say CNN be hypocrites sake of report dem publish say two old men dey contest for preside... |
Most of di time pipo dey broadcast for English, no news organization don broadcast for di major languages so for Nigeria we get English, Yoruba, Hausa, Igbo and Pidgin, for Nigeria e neva happen like dat before so na history we dey make with dis thing say for Nigeria o, which ever language you dey speak, BBC dey here t... |
Eleme-Akpajo bridge: Rivers lawmakers protest for goment to start work |
According to di oga pata-pata for Foreign Relations Professional Association of Nigeria, Ambassador Gani Lawal say di position go give di kontri small power to shape decision wey di happun for di floor of di General Assembly. |
No be only di President talk say e no like di idea. |
11 September 2017 Key facts Cholera na acute poo-poo disease wey fit kill sharp sharp if dem no treat am. |
She say: I tell dem say na only God dey give pickin to women, not me. |
Oby Ezekwesili don step down - #BBCNigeria2019 Di ACPN national chairmo Gani Galadima wen im address tori pipo for Abuja claim say madam Ezekwesili only wan to use di party platform to negotiate to be finance minister. |
- @jidesanwoolu pic.twitter.com/Z99sfHJKUQ— EiE Nigeria (@EiENigeria) June 19, 2019 End of Twitter post, 1 As at Wednesday morning wen BBC Pidgin tori pesin visit di area, agbero still dey around di Oshodi - Apapa highway dey extort money from truck drivers even if say di Presidential Task Force wey dey clear traffic f... |
7 billion Naira na to help tackle coronavirus for di kontri and make goment plan to improve response to di virus emergencies dey stronger. |
Dis government decision dey come just weeks afta Health workers like Nigeria Medical Association and Joint Health Workers Union bin go strike on top welfare matter. |
Another thing we de for inside dis tori Ronaldo vs Neymar: World best player hama most expensive player15th February 2018 Ballon d'Or 2017: Sadio Mane dey 30 man list9th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators w... |
Sacked the DG of DSS, Daura 2. |
Another thing we de for inside dis tori Nigerian woman wey born for plane and di doctor wey save her18th January 2018 Seychelles v Nigeria: Five tins you suppose sabi about di smallest African kontri6th September 2018 I tink say na Europe - Gay Nigerian wey find asylum go Russia28th July 2018 Ghana airport dey make Nig... |
Di summit wey go hold for di second time for China and di theme na "Towards an even Stronger China-Africa Community with a shared Future." |
More than 940,000 pipo don die from Covid-19 since di outbreak start for China late last year. |
For yi expanded decentralisation, Bilingualism and Multicultural Commission na already solutions for solve to de crisis though e promise oda solutions. |
NCDC say di virus no get any link to broiler chicken and Scientists don dey work to discover di animal wey be di carrier of dis virus wey don kill more dan 1700 pipo and infect over 70,000 pipo for di world. |
Another thing we de for inside dis tori Zainab Aliyu: I no go gree for goment to act fast free Zainab happun for Kano30th April 2019 Zainab Habib Aliyu: How one bag wey 'change' to two take land her for Saudi prison1st May 2019 Zainab Habib Aliyu: Accused drug trafficker don regain her freedom30th April 2019 0:56 Video... |
Why police go just arrest me just because I resemble di musician for di video? |
Alfie na di pikin wey die for April afta serious court case wey reach di High Court. |
Na thing wey dey full ground pass as we dey allow ourselves to sabi." |
During dia meeting, im go drink glass of schnapps sometimes but Ms Rasmussen dey stick to her coffee. |
Dem born three of di four congresswomen for US and all four be US citizens. |
See Nigerian prophets wey dey 'climb mountain for Covid-19' and how pipo dey react How Lagos, Abuja dey observe relaxation of coronavirus lockdown Bishop Oyedepo(Winnners Chapel) Bishop Oyedepo of di Winners Chapel for im Wednesday prayer meeting question why market go open for six hours and authorities no fit allow tw... |
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, President Museveni don dey rule since 1986 before dem elect am again as president for 1996. |
Winner: Algeria Algeria Plenti energy money and plenti savings inside wetin dem dey call oil stabilisation fund don allow Algeria to cleaqr almost all dia external debt (money wey dem dey owe outside), wey be 3.4% of di kontri gross national income for 2017. |
Di research show say even at di age of 16 some pipo neva ready for di sex wey dem do. |
Wetin be di work of chief of staff To Coordinate di activities of all di Principal Staff Officers of the President Pass all di message, directives and decisions of di President to the SGF, CDS. |
Your continued prayers over my well being are most appreciated. |
He really needs to be arrested, why can u SCAM the youth of Ghana...— IamDegraft (@NanaDegraft1) January 6, 2018 End of Twitter post, 1 GIS explain give say e no be say dem want do job seekers azaa, but Deputy Ranking Member for Parliament in Committee on Employment, Richard Quashigah say make people wey Immigration S... |
We di glad for de cooperation weh e dey between de agencies and Cameroon goment for give de population weti deh need", Richard Albright tok afta e visit de Minawao cap with US Ambassador Peter Henry Barlerin. |
And e dey normal say fans go get pesin for mind, afta all dem don see thousands die ontop fight of who go be ogbonge ruler. |
Health workers for Burkina Faso don come up wit different kind of protest make goment follow dia pay agreement. |
- October 31, 2015: One Russian plane wey dey carry tourist explode as e take off. |
Amnesty International say from di court document wey dem collect, na at least 68 pikin dem dey for Maiduguri prison. |
Di Minister of Education, Adamu Adamu say Unity schools for di kontri no go partake for dis year WAEC to save dia lives and schools for Nigeria still remain closed. |
Today kontri pipo go mimba Um Nyobe for e tok weh e make sense, "Wen pipo decide for fight for dia freedom and independence you no fit defeat dem". |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 According to Keyamo, one main issue wey Buhari get with di electoral amendment bill be say inside am, chance no dey say for manual way of verification, like e happun for 2015. |
De tori na say student for form five GBHS Diedo die on Friday as e class mate chuk e wit knife. |
I get to check with di medical department how fit im go be," na wetin Wenger tell tori people. |
Napoli don pay pass wetin English side Arsenal pay Lillie for Ivory Coast Nicolas Pepe last year. |
pic.twitter.com/glR1T4wGu5— Sen. Jummai Alhassan (@SenAishaAlhassn) September 29, 2018 End of Twitter post, 2 Presido Buhari bin appoint Madam Alhassan, wey pipo dey call Mama Taraba, for 2015. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Some pipo wey dey vex for South Africa bin burn one Nigerian wey be furniture maker for di city of Rustenburg, North West Province. |
I bin dey sitdon for parlour no so she come from kitchen, give me beta blow for nose come run dey laugh," na wetin John tok. |
This is Nigeria: Why Falz copy America rapper Childish Gambino 5 of di Offa robbery suspects get connect wit Saraki-Police Another thing we de for inside dis tori 1:31 Video, Falz The BahdGuy: 'My music get sense', Duration 1,3112th January 2018 Obasanjo letter: Nigerian leaders dey react3rd February 2018 De one we dem... |
Di Nigerian striker deal with United bin suppose end for 31 May but im go now remain with di Reds until 31 January 2021. |
China, Ethiopia don match break to use Boeing 737 MAX 8 aircraft Confam! |
Roger Milla anoda football icon enta for support Bell. |
30 April 2019 For Kenya, di rate of suicide don double since di last 10 years and e be like say na men dey kill demself pass. |
Di 80 year old actor don comot with statement say im dey sorry if wetin im do make dem feel uncomfortable or like im disrespect dem. |
APC primaries 2018: States wey you suppose shine your eye wella 29 September 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Nigeria ruling All Progressives Congress (APC) party go begin primary election for govnorship candidates inside different states for di kontri on Sunday. |
End of Facebook post, 2 Intervention team go for de area quick-quick for lock and search but deh end up fight wit separatist fighters as deh try for run. |
Me: pic.twitter.com/Q7h4BvdZ8b— House Of Dean (@Arab_kid1) January 6, 2019 End of Twitter post, 10 Skip Twitter post, 11 Mama BURNA becomes official hip hop mummy — Te-erebe davis (@Dii_karma) January 6, 2019 End of Twitter post, 11 Skip Twitter post, 12 Mama BURNA a whole vibe — Davido (@iam_Davido) January 6, 2019 E... |
"I dey happy say my client don escape dis wahala but at di same time even for dis AGY case some k-leg dey. |
Many pipo for South Africa don enta social media wit dis hashtag #LandExpropriation, to tok dia own unto wetin dem feel about wetin Trump don tok, as we so expect black pipo dey vex while white pipo dey support Trump. |
Sometimes it seems like people are more offended by the jokes comedians make about an issue than the issue itself.— Trevor Noah (@Trevornoah) March 2, 2019 End of Twitter post, 4 No be today pipo start to dey drag comedians ontop wetin dem use take joke. |
Also if one parent na SS and di oda na AS, dem go born pikin wey be SS. |
Di first World Hijab Day happun on February 1, 2013, and di purpose na to encourage all women to wear hijab weda dem be Christian or Muslim. |
China $$, Stella Oduah, and oda tins you need sabi about tear-rubber Port Harcourt international airport E no true say dem 'tiff' two aeroplanes for Lagos airport - NCAA She say FAAN na di official security for all di airports for di kontri, if dia officers no dey ground any plane wey land dey land for dia own risk. |
Ese Oruru: Court sentence Yinusa Dahiru wey kidnap her to 26 years imprisonment |
ountries wey slavery still dey happen 10 January 2018 Wia dis foto come from, MAHMUD TURKIA Wetin we call dis foto, People shock wen video where dem dey sell human being come out for Libya Global Slavery Index wey Walk Free Foundation and International Labour Organization do, say over 45.8 million people worldwide dey ... |
Madam Obed Mary of Gombe police command say dem gbab 13 members of di IMN sake of say na di only way police fit stop di protest. |
Wia dis foto come from, ROSLAN RAHMAN Wetin we call dis foto, President Robert Mugabe don dey for power since 1980 Na Mugabe party wey be ZANU-F talk say "last night dem hold di first family and dem dey safe," for Twitter. |
Homepage Accessibility links Waka go wetin de inside Help to enter News Sport Weather Radio Arts Menu BBC Pidgin News NavigationPlenti seshon Home Nigeria Africa World Video Sport Entertainment Most popular Plenti More Sections Home Nigeria Africa World Video Sport Entertainment Most popular Nigeria Posted at 19:30 4 O... |
"Refugees di run violence and some even cross border wit gunshot wound". |
Wia dis foto come from, Bayo Omoboriowo Meanwhile Nigerian President Muhammadu Buhari don tok say na technology help im first win for di 2015 general elections after im try three times. |
E fit become chronic or severe if pesin no manage am well according to Dr Tomi Imarah wey be Specialist Psychiatrist. |
Tins you suppose do if you want make your pikin brain sharp like razor By Ahmen Khawaja BBC World Service 12 October 2018 Wia dis foto come from, Anthony Asael/Art in All of Us Wetin we call dis foto, Dis study na afta 45 of research dem come out wit am For 1968 professor for psychometrics, Julian Stanley, see one 12-y... |
Another thing we de for inside dis tori Mo Salah don win writers' Footballer of di Year1st May 2018 Mohammed Salah hama Roma for Champions League25th April 2018 Mo Salah: 400,000 pipo don sign petition make dem punish Sergio Ramos for di striker injury29th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as U... |
Port Harcourt pipo don waka ontop soot palava Di state deputy governor, Dr Ipalibo Harry-Banigo, tok say dem don tell security pipo tire say make dem no dey burn di illegal oil wey dem dey seize from oil bunkers but dem no dey hear word, so make di federal goment draw dia ear of dia pipo for di refineries and security ... |
Buhari: I go leave Nigeria better dan wen I meet am Wia dis foto come from, Getty Images Insecurity no get anything to do with religion Di bishop no agree with dat one. |
Di National Publicity Secretary of di PDP, Kola Ologbondiya, tok say di party dey shock on top wetin happun and dem no go keep quiet about am. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.