text stringlengths 21 14k |
|---|
And if di Visitor don make enquiries finish, go approve di recommendation, inside writing wey im sign, comot di pesin wey dey in question from office". |
We, therefore, have three confirmed cases of #Ebola in #Uganda"- @JaneRuth_Aceng https://t.co/oypAqpNZEW— WHO Uganda (@WHOUganda) June 12, 2019 End of Twitter post, 1 Wetin be di situation so far? |
Enoidem add say dem don also gada pass 400 witness dem to give testimony for di Presidential Election Petition Tribunal. |
British lawmakers don reject Brexit deal Boris Johnson na UK next Prime Minister Make Africa smile or bone for Boris Johnson? |
Sierra Leone Floods: How dis man save 40 neighbours Dem no support media player for your device Sierra Leone Floods: How dis man save 40 neighbours 17 August 2017 Kelvin Kamara na 27-year-old wey bin dey work as blogger for Freetown, Sierra Leone. |
Dem say sojas for Kukawa, Ngoshe, Kareto and Gajiram come under attack for different period within two weeks from 2 - 17 November 2018. |
Tori pipo 'Jorna de Angola' dey report say more than 1,000 cow arrive by ship for Angola capital, Luanda, as di first payment. |
''Dis struggle na for all of us - e no get how some people go leave dia office dey do I no-go gree and some people go dey work.'' |
Wen I bin dey young, I no fit imagine mysef dey make love during my menses. |
The Kurds helped w/ the fight in Syria & were betrayed.— Bree Newsome Bass (@BreeNewsome) January 3, 2020 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 The Left actually wants Iran to attack America so they can blame it on Trump That's where they're at right now This is real life— Jack Posobiec (@JackPosobiec) January 3, 2020 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 Take all Democratic politicians now commenting on Iran. |
One guest for di show claim say di solution dey kill some strains of coronavirus within 12 hours (But e agree say dem neva test am on Covid-19). |
Anas en claims sey Attorney General no want deal plus Nyantakyi ‘shabo-shabo’ be unfair – Gloria Akuffo 26 March 2019 Attorney General and Minister for Justice, Gloria Akuffo say investigative journalist Anas Aremeyaw Anas en online petition say make dem move de Nyantakyi case forward be unfair. |
Why dem close Abuja airport Passengers trap for Port Harcourt airport Oga Nuhu add say emergency and essential flights go dey in operation for di two airports within di period. |
According to one of di president of PETA wey be Ingrid Newkirk, donkeys wey small well-well too no dey escape dis kain killing. |
Dem say dis na learning crisis. |
Kano speaker impeachment na about 2019 - Walih Nigerians dey vex for President Buhari as im go wedding for Kano Play di video to see how pipo react Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, How some pipo react wen Kano Deputy Govnor port Vincent Ogbodo tok say as Abubakar run go PDP dis dey show say APC power go reduce well well because di former deputy governor na pesin wey get pipo. |
Di tori no too totori some fans wey dey hope say Bieber go engage im long-time girlfriend Selena Gomez. |
Wetin we call dis foto, Fela Anikulapo-Kuti na one of di musician for Nigeria wey dey halla against corruption for government, before e die for 1997 For Fela song ''International Thief Thief'' wey im record wit im band Egypt 80, im claim say pipo like Abiola and former president Chief Olusegun Obasanjo, na remote dem be for international companies wey dey control dem to steal money for di kontri. |
Oga Cain na pesin wey bin dey ginger for flat tax system- im 9-9-9 plan - and im run for office afta im tenure as CEO of Godfather's Pizza. |
Members of di community still dey traumatised days afta gunmen wey pass one thousand wit AK 47 attack dia village and rob house to house come take all "dem work for for years". |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, 2019 election: 'Our mumu don do' - Sowore Another thing we de for inside dis tori Sowore Revolution Now Protest: Foto, videos, hot tori as e dey happun on August 5 across Nigeria5th August 2019 Revolution protest: DSS explain why dem arrest Omoyele Sowore4th August 2019 Revolution protest: Nigeria Police don tag Sowore march as treasonable offence4th August 2019 Omoyele Sowore say na im still be AAC party chairmo, nobody comot am13th May 2019 Nigeria 2019 election: Waec, school certificate, oda qualification of candidates wey wan be presido26th October 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Di statement add say dem no dey transfer user data go give Russia. |
"But arguing with her no be di right tin at all...Dat na why I dey tell you say you be man, you no suppose to dey argue with woman like dis." |
"We dey reason how to dey provide preventive items for di workers wey go help against dis kain attack from patients for future," im tok. |
But di govnor don nack chest say dem ready. |
Another thing we de for inside dis tori ASUU strike: Why Nigerian university students no dey quick graduate9th January 2019 ASUU Strike go continue afta meeting wit goment no conclude1st February 2019 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Ahokagya: Meet Ghanaian mind reader who fit know exactly what dey inside your mind |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Meanwhile, Vice President Mahamadu Bawumia don announce say di cabinet don approve di bill come send am go back give parliament. |
Another thing we de for inside dis tori For seka 'election hold-up' march, Ndoki Michele and 45 odas go appear for court1st November 2018 Cameroon Police arrest opposition protesters for Douala27th October 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Earlier today, local tori pipo bin report say one Federal High Court for Abuja order di arrest of Pinnick ontop $8.4 million fraud accuse. |
If di immune system overreact to di virus den e fit cause inflammation throughout di body. |
"Dis kain same thing don happen before around 2014, 2015 for Federal government college Buni Yadi. |
"Beyonce light skin dey help her career" - Beyonce papa Blac Chyna: Three other times wen 'porn' follow her comot Di mata start afta she release song with Ariana Grande wey she call "Bed" come ask her fans if dem go play am for di next sex appointment. |
Cristiano Ronaldo: Di striker goal celebration don put am for trouble with UEFA |
Wia dis foto come from, Other BBC Pidgin no fit confam independently if na only 25 pipo dey inside di burial place. |
Another thing we de for inside dis tori Top 5 yabis wey Trump and North Korea don yab each other22nd September 2017 North Korea no fire weapon to celebrate 69th birthday10th September 2017 Japan: 'North Korea no get bright future'6th September 2017 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Clarence Seedorf don land Cameroon to start work as Indomitable Lions coach Cameroon don sign Clarence Seedorf as new coach De coach dem sign de contract for Friday early morning for 2:10 am afta all man wait since 8:00pm and afta dat de leave for go back for dia kontri. |
Di person go show sign of fever, catarrh, red eyes and white white spots for inside im mouth. |
Walter Onnogen: Federal goment want Chief Justice of Nigeria to step down |
Police for Enugu harass and detain BBC reporter BBC dey launch new West Africa Bureau Kabaka manager, Solomon Chidubem been tell BBC News Igbo make dem come interview am for di hotel. |
Zimbabwe dia new President Emmerson Mnangagwa say time don reach to "rebuild" di country. |
Posted at 15:02 27 February 201915:02 27 February 2019 Di voting partern show say almost all Nigerians stand wit two candidates View more on facebookView more on facebook View more on twitterView more on twitter Article share tools Facebook Twitter ShareView more share options Share this post Copy this linkRead more about these links. |
Winner: Senegal Quarter-Finals Kenya vs South Africa. |
Dis order land six hours afta dem declare dia strike action wey dem tok say na because dme no like di idea say airport authority go collabo with di national carrier. |
On Monday 6th July, Nigeria defence headquarters announce say dem don destroy one area wey di terrorist dey stay for Borno state north east of di kontri. |
Another thing we de for inside dis tori GM fungus dey kill 99% of malaria mosquitoes, study suggests31st May 2019 Malaria vaccine to protect pikin go test run for Malawi for di first time23rd April 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Another thing we de for inside dis tori Port Harcourt Hotel Killing: Police don file case against prime suspect17th October 2019 Video, Port Harcourt hotel killings: 'We no feel safe anymore' - Over 70 groups protest18th September 2019 Port-Harcourt hotel killing: Anoda girl don die, as women groups do protest waka for justice16th September 2019 Port Harcourt hotel killing: Anoda girl dem murder make pipo para16th August 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election45 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See wetin Kiddwaya mama, Susan Waya tell Erica wey dey totori fans3rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Dem don comot most pipo wey dey on board di Boeing 737 jet, dem carry atleast 35 of dem wey wunjure go hospital, authorities tok. |
Korea university honour Aisha Buhari for her women, pikin waka |
She say, "E better make you allow di pickin join social media or else di pickin go begin do hide-hide from di mama and papa." |
Wetin we call dis foto, Di minister like water well-well Wetin be 100 Women? |
"E dey unfortunate say pipo go think say dem build mosque and gofment go demolish am", im tell tori pipo wen im go di site on Monday. |
Adenta residents protest despite say government assure dem of footbridges 12 November 2018 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, President Akufo-Addo say make we no be spectators, so we go citizenate - Adenta residents Hudreds of residents for Madina den Adenta come hit di roads on Monday to demonstrate over di lack of footbridges for di Madina-Adenta Highway way top. |
resident Buhari Interview: "E beta to get N18,000 dan to get nothing" 8 January 2019 Wia dis foto come from, Arise TV Wetin we call dis foto, President Muhammadu Buhari Nigeria President Muhammadu Buhari don tok say e better make workers get N18,000 minimum wage than to get nothing. |
Another thing we de for inside dis tori Benue: Nigerians don react as IG no follow Buhari order13th March 2018 Herdsmen Killings: House of Reps say make Buhari sack Inspector General of Police8th February 2018 Benue Killings: Police and Senate wan wear di same trouser1st February 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Wia dis foto come from, Google Map Wetin we call dis foto, Lebanon Religion in Lebanon In general terms, di two largest groups na di Shiʿi Muslims and the Sunni Muslims, each comprising more than one-fourth of di Lebanese population. |
Prof. Opoku-Agyeman be de de first female who manage public university for Ghana when she serve as Vice Chancellor of University of Cape Coast (UCC) around 2008. |
Cervical Orgasm Dis na one of di most powerful orgasm woman fit get and e fit happen for deep vaginal penetration. |
Usually dis celebration no get fixed date and dem no dey quick announce di exact date for di celebration as e depend on wen dem see di moon. |
Wetin we call dis foto, Election Boss Abdoulaye Babale For yi side, Minister for Territorial Administration, Paul Atanga Nji say election pass fine for de 58 divisions dem with no problem as 3723observers be di shine eye, e no hint say some disturbance bi dey for Anglophone regions. |
Another thing we de for inside dis tori New York vs oil companies: 'Nigeria government no fit try am'12th January 2018 Netherland court give Ogoni widows go ahead to cari Shell go court1st May 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
E say plenty actors dem dey for de supply chain and no bi de first taim fake drug di circulate for Cameroon. |
"Soldiers wey kill policemen mistake dem for kidnappers" - Army FG go use drones, CCTV monitor forest and highway Who dey di 'Special Intervention Force' wey goment send go Kaduna? |
Merkel wan make African leaders accept illegal immigrants Oloko say China dey very okay for Nigerians wey dey come di country for business, school or visiting. |
Some pipo fit eventually begin dey cough mucus wey be dead lung cells wey di virus don kill. |
Meet di 23 Eagles Nigeria dey cari go shake Russia Nigeria don announce players wey go go World Cup Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 All di 23 man squad wey coach Gernot Rohr put for list and dem coach follow land for Austria. |
Another thing we de for inside dis tori Edo Govnorship primary: Wetin we sabi about why APC disqualify Edo Govnor, Godwin Obaseki12th June 2020 Edo state election 2020: Meet di main contenders for di 2020 govnorship elections13th June 2020 Edo Election: Govnor Obaseki don defect to PDP? |
So people dey ask: if di State government don take over di loan, which one LCC dey increase toll to pay which loan again? |
Nigeria five percent budget allocation to education for 2018, no reach di 26% wey United Nations joinbodi UNESCO recommend. |
ritish High Commissioner - Ghana: Special Prosecutor need chance to succeed - British High Commissioner 26 February 2018 Wia dis foto come from, President Akufo-Addo/Facebook Wetin we call dis foto, Tori be say Martin Amidu dey smile as dem bin announce say he go chop special prosecutor Di British High Commissioner to Ghana say e good as Ghana don start di Office of di Special Prosecutor, but politicians must allow Martin Amidu do im work. |
- Chinyere Anokwuru, activist for women matter Make women open mind dey make decisions wey go good for them; nobodi go sabi wetin good for you more than you. |
So use dis tin wey wey creat to pick your all-time African World Cup dream team from di players wey we name, wey our correct sabi pipo put togeda. |
Tori people been ask Wenger if im dey confident say e go sign di striker. |
Super Eagles go keep Gernot Rohr as technical advicer |
Here, Zakaria Hadraf of Morocco dey face im Libyan opponents. |
Hospital wey separate conjoined twins don tok how dem do am |
'Order to ban or name us terrorist be like comedy show' "Di goment [Nigeria] suppose reverse di ban, because e dey block di religious group members to exercise dia right to come togeda and do peaceful activities." |
Authorities go set up special commission to find out wetin cause di crash. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Liberia President George Weah "I come market to get some food provisions for di family for at least seven days, because di way dis protest news dey go, we no sabi how long e go last," Samantha Wongbay tell AFP. |
Sony announce new PlayStation 5 price & release date - See wia to pre-order See how dis Nigerian billionaire daughters rock dia tier rubber Ferrari dia papa gift dem in one day Meet Kanayo O. Kanayo, Nigeria 'latest lawyer' See di main reason why Cardi B no wan marry Offset again & how pipo dey react Chika Ike post for her Instagram page wia she tok say she no dey date di billionaire for inside Instagram story wey she bin dey ansa questions from her fans. |
Ghana vs Tunisia: Black Stars don crash out of 2019 Afcon 9 July 2019 Wia dis foto come from, GIUSEPPE CACACE Wetin we call dis foto, Di last time Ghana win di African Cup of Nations na 37 years ago. |
You go dey in close contact with an infected person - within two metres for 15 minutes or more - to dey at risk, according to advice from Public Health England. |
Two quick goals from Atletico substitute Marcos Llorente change di game before Alvaro Morata score for injury time to add insult to injury to send im team to di last eight of di competition. |
Police tok-tok pesin, SP Chike Oti, sama dis warning because of one senior engineer wey one hospital for Ikeja no gree treat because e no get police report. |
Man City break Liverpool heart to win EPL Mo Salah: We gatz change di way we dey treat women for our culture Senegal Sadio Mane & Egypt Mohammed Salah of Liverpool Salah wey don win di Golden Boot before win am again dis year as im score im goals as im play all di matches for Liverpool dis season. |
Nigeria na one of di countries wey road accident dey common and plenty people dey die. |
"Di way im die no make sense," Christopher Harris wey be one of im closest friend tok. |
E say im come call di city of Gulf Breeze, wia im dey live, to ask weda im fit help pay for everybodi wey dey owe dem bills for im community. |
Restrictions done ease small afta early lockdown for March. |
Di ADP Candidate say dem go also generate plenti money from di airport because of di location. |
be precise about your goals, recognize when you’ve reached them. |
Turkey president Erdogan na best man for footballer Mesut Ozil wedding 8 June 2019 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, President Erdogan congratulated the couple after the ceremony Turkish President Recep Tayyip Erdogan na di best man for German footballer Mesut Ozil wedding wey happun on Friday. |
Wetin we call dis foto, HON. |
None of dis tins you fit use to justify rape according to law. |
Our schools need counsellors wey fit help children wey dem notice say don get significant changes for class or how dem dey act." |
End of a decade: Ten big tori wey make headlines for di 2010s |
Hemeti im sef na primary school dropout wey turn camel seller. |
Goma dey on high alert as di response team dey try reach all di pipo wey dem torchlight say dey in contact wit di pastor. |
Lee also marry into one of di wealthiest slave-holding families inside Virginia and take leave from di army to run di family estate afta im father-in-law die. |
We no go tolerate bad-bad comment about our customers and we must take action. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.