text
stringlengths
21
14k
Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, Di result of di impeachment inquiry go surely affect di 2020 elections Committees for di House of Reps don carry out investigate.
Di character for di comic book wey dem dey call Karmzah get her powers wen she cari for her crutches wey dey help her condition as she too get cerebral palsy.
"Before wit FCFA 1000 we di pay motor for komot Tatum kam for Kumbo, about half distance for komot Kumbo reach Bamenda, 110km na FCFA 2500."
Cameroon SDF, CPNR party threaten to boycott 2020 twin elections Why CRM for Kamto go boycott parliamentary and council elections But, Rene Emmannuel Sadi goment tok-tok pesin say complains for administrative holp-up no be anytin as na de same wahala for all parties.
Another thing we de for inside dis tori Ministerial list: Buhari, Akpabio, Fashola and oda ministers wey collect big position21st August 2019 Ministerial list: Why Buhari commot power from Fashola hand?21st August 2019 Ministerial List: Positions Buhari give di seven women for im cabinet21st August 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, BBC West Africa Bureau go connect every bodi "We look forward to di ogbonge tins wey our viewers go get from di correct television programme production wey Channels wey pipo sabi for truth, balance, fairness and integrity get hand inside."
Na two injections di volunteers go take 28 days apart for dia arm.
rd wey fly go Kenya from Finland die of 'starvation' 27 January 2020 Wia dis foto come from, Kenya Wildlife Service One Osprey bird wey dem rescue for Kenya afta e fly 6,948km (4,317 miles) from Finland don die.
Nigeria 2019 election: How much politicians fit spend for campaigns
Summary Over 6 million Cameroonians go vote to elect 180 parliamentarians and 360 councillors.
Cameroon don confirm say secessionist leader dey Yaoundé UN say Nigeria do bad to deport Cameroon secessionist 'Anglophone Crisis: 'Gunshot don turn music for Bamenda' - Resident US say Cameroon and Nigeria, suppose respect obligation for international law say make deh no force refugee back for de kontri weh de born'am.
Another thing we de for inside dis tori Ghana beat Nigeria as most hardworking immigrants for United States23rd August 2018 Kofi Annan: 4 tins wey connect di late UN oga to Nigeria21st August 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
R Kelly in prison: American singer Robert Sylvester Kelly suffer 'attack inside jail', im lawyer tok By Mark Savage BBC music reporter 28 August 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Kelly dey face plenti state and federal sex crime charges, and e don deny all of dem R. Kelly lawyer want make di American singer immediately come out from from jail.
"I dey very confident say for two years if women run tins for every nation on earth, you go see ogbonge improvement across board ontop almost everything... living standards and outcomes."
Wia dis foto come from, Nike/Twitter Wetin we call dis foto, Nigeria superstar musician Wizkid follow show for di event.
Another thing we de for inside dis tori Why Ghana dey launch satellite for space24th August 2017 Ghana: 2018 budget go reduce money for light15th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
What if one of them passes out in the process?
Nnamdi Kanu: 'Why I no want pipo to vote on February 16'
Madam Fayemi, wey also be di chairman of Nigeria govnor's wife forum tok say: "Me too be victim of sexual harassment during my university days but I bin dey lucky say e no go dat far, but e no sweet me at all."
pic.twitter.com/Cu5ZTtWI00— Lebanese Red Cross (@RedCrossLebanon) August 4, 2020 End of Twitter post, 1 Wia dis foto come from, AFP Wia dis foto come from, Reuters Wia dis foto come from, Twitter Wia dis foto come from, AFP Wia dis foto come from, Getty Images Wia dis foto come from, Getty Images Wia dis foto come from, Getty Images Wia dis foto come from, Getty Images Wia dis foto come from, Getty Images Wia dis foto come from, Getty Images Even before Tuesday tragedy, Lebanon bin don already dey suffer under a number of major crises.
"Di suspected kidnappers wey reach like 10 inside one white bus refuse to stop wen di soldiers stop dem for three checkpoints, dis one make dem pursue dem.
Wia dis foto come from, Other Timeline of World Environment Day since 2006 Di purpose of di World Environment Day dey give voice to environmental issues and dey make pipo active agents of fair and sustainable development; e dey raise di awareness concerning di importance of community inside environmental action; e dey promote partnerships to make sure say safe, thriving future dey for nations and populations".
Di association no end on di best of terms as Lyta accuse legendary artist, Olamide of some questionable things.
"If goment think say dis go prevent strike, den dem go soon know say e no go work.
Cameroon wan check Cocoa smuggle along Nigeria border Ghana and Cote d'Ivoire wan improve relationship Ghana na di world second largest producer of cocoa, and di West African country bin no wan reduce price.
Another thing we de for inside dis tori Atletico Madrid vs. Arsenal: Wetin go happen for Estadio Metropolitano stadium for Europa League3rd May 2018 Arsenal v Atl Madrid: How Wenger last home game for Europe with Gunners go end?26th April 2018 Bukom: How one area for Ghana dey produce boxing world champions30th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
UN say wetin dem see be say annual food inflation for June 2019 pass 250%.
For Europe, pipo invest less moni for di first six months for 2017 compare to di same period for 2016.
"We wan also create awareness for pipo to stop to dey fear dis pipo, dem no get any powers, na lie."
Condemned prisoners bin don argue say lethal injections (wey fit kill pesin) na "wicked punishment wey no dey normal".
"Di place go swell afta dat and I no go fit move for some days.
Nothing in this life is eternal.
Winner: Egypt Semi-Finals South Africa vs Mali.
She say her plans now wey she don comot from di show na to continue wit her fashion business and "maybe start up TV show for pikin dem."
Di police bin dey suspect dem because dem bin kidnap one woman and her two pikin for dat same Ughelli."
But how di journey take be?18th October 2017 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Obasanjo dey talk for one meeting of top ogas for Ivory Coast on Tuesday when im say di whole mata disappoint am.
Wetin pipo dey tok about Rihanna & Childish Gambino new film Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Facebook post, 1 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC.
Oga Benjamin also tok say no be JAMB dey send all di messages wey candidates dey report say dem get, like di one wey fit increase score, or say di joinbodi no go release result.
"Now wey be say di Inspector General of Police don deny say im no give order for di raid, di next move na for dem to do correct and open investigation."
Di students dey between di age of 18 and 29 years and EFCC arrest dem for dia off-campus hostels, afta three-days wey dem use search di area between September 16 and 19, 2019.
Uganda: How menses dey make girls marry early
Authorities for Somaliland dey talk say make dem block social media, as di voting dey happen, so dat tori like 'fake news' no go comot.
Secondly, na true say elders fit solve some issues before dem escalate because in my own case e don tay wey I dey tell her family say my wife dey cheat.
I do operation on her and I follow all di procedure wey I suppose follow, everything dey inside di report wey I give di panel dem wey I face ontop di issue."
Oda political rivals of Weah like Emmanuel Gonquoi of di Economic Freedom Fighters of Liberia don tok say di whole tin na ''complete waste of time''.
Innovators: Na dis area get beta ideas pass for Africa?
Di company say dis plane go make to dey go satellite easy like "to dey book normal airline flight."
Im execution go happun on Wednesday Dustin Lee Honken, wey dem sentence in 2004 say im shoot dead five pipo including two girls aged six and 10.
Although e no be new tin for di Headies to use pipo wey no dey di industry to present awards.
Wetin be ASUU demands for di new strike?
For number 11 day for February deh burn kumba district hospital, four pipo die, na for dis reason weh govnor Okalia Bilai bin go Kumba.
Trump bin don deny di accuse.
After Daniel dey hospital for 4 months im mother say make dem discharge am she come carry am go dia village for Cross River.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 See how flood take scata Jibiya community for Katsina State 'Why gutter no dey to carry water enta canal?'
200 Cameroonian migrants don come back from Libya
If government can pay 56,000 or 90,000 minimum wage, can most private companies afford same?— TARKAA, Moses Kator (@iTARKAA) December 3, 2017 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Non-paying Salary Governors; Bagudu(Kebbi), Dankwambo(Gombe), Lalong(Pleteau), Okorocha(Imo), Wike(Rivers) and Aregbesola(Osun) as NGF representatives in the New Minimum Wage committee set up by the Federal Government.
Di plan to cancel TPS for people from Haiti dey come after dem do di same thing against 5,000 people wey come from Nicaragua.
'Strange' things wey you fit buy online 5.
llionaire Femi Otedola enta molue bus but nobodi recognize am 17 May 2018 Wia dis foto come from, Instagram - Femi Otedola Wetin we call dis foto, Femi Otedola One video of Nigerian billionaire wey be oga patapata for oil market Femi Otedola don scata full evri wia ontop social media for di kontri.
See what you need to know about di top India Bollywood actor - Amitabh Bachchan get coronavirus - See what you need to know about di top India Bollywood actor 12 July 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Bachchan don be star for 50 years Amitabh Bachchan, one of India ogbonge film actors, and im son Abhishek don test positive for Covid-19.
Another thing we de for inside dis tori Man U vs Barcelona: United fans heart dey cut sake of Champions League draw15th March 2019 Man U vs Man City: Why some Red Devil fans want Guardiola team to win di derby24th April 2019 Man United vs Man City: Solskjaer say City beta pass im team25th April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Speedy recovery to the injured.— Nana Akufo-Addo (@NAkufoAddo) October 11, 2018 End of Twitter post, 1 Accra Mall na shopping center inside Accra, wey ddey for Spintex road just opposite Tema Motorway.
Hundreds of pipo wey cari PVC for oda polling centres get chance to vote for Osogbo and Ife South local goments.
Di Spanish player injure imself for di match against Manchester City last month so im no play for di Crystal Palace match wey Chelsea lose.
Another thing we de for inside dis tori Seven pikin die odas injure for Kenya school collapse Di school manager say out of 800 children wey dey attend di school na only 20 dem don fit account for.23rd September 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
This is a clip of the developing story on the site of the church.
Yawa don gas for Sudan protesters Sudan protesters don bone military council International community don condemn di military for di deadly attack.
Another thing we de for inside dis tori Laurent Simons, 8, get university admission afta im use just 18 months finish secondary school30th June 2018 UK High Commissioner say without girl pikin education, Nigeria no go beta25th June 2018 Algeria don block internet sake of high school exam21st June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Terry Waya: Na me discover Banana Island Kiddwaya papa Terry Waya, wey be famous socialite na London-based Nigerian businessman.
Ms Cooper bin tell di news outlet, "I sincerely and humbly apologize to everyone, especially to dat man, im family."
World cup qualifiers: How Cameroon, Ghana, Nigeria dey prepare Im pass medical test Monday night to join CSKA Moscow, di club wey im bin comot for July 2016.
Oga Chairmo of Academic Staff Union of Universities - ASUU for University of Ibadan, Deji Omole tell local tori pipo dis one afta meeting wey happun on Thursday for Federal Ministry of Education, Abuja office ministry, between goment and lecturers.
Nigeria President Buhari wan go see doctor for UK
Na either conductor dem wey go dey drag pesin make dem enta dia vehicle as if you bin promise to join dia motor before.
During di early days of di civil rights struggle for America when black people dey drag government for equals rights, Graham no get any trust for di movement.
Nigeria: Pirates don kidnap six people Nigeria: Sea pirates kill three for Bayelsa Police confam kidnap of Sampson Siasia mama Di International Maritime Bureau say piracy for Nigeria don reduce from twenty two for di first quarter of 2018 to fourteen for dis same period dis year.
Dis debate don dey go on for some time now, sotay for May 2018, one lawmaker Edward Pwajok carry di bill go di Nigerian House of Representatives.
Ruth Bader Ginsburg: How US Supreme Court judge die and wetin fit happun next
Even Mary Jane hear di same excuse from her sister-in-law say why she go refuse wetin God don give am.
onatal Jaundice: How my pikin sickness ginger me to find solution for Nigeria Dem no support media player for your device Neonatal Jaundice: How my pikin sickness ginger me to find solution for Nigeria 6 March 2019 By: Dooshima Abu Wen Virtue Oboro born her first boy pikin, just two days afta, di boy body come dey turn yellow.
But kontris like Nigeria neva fit meet di criteria to begin use Eco sake of tins like high inflation rate and heavy gbese.
People still run come help di people wey bin dey inside di plane, to carry those wey survive di accident.
Pipo for social media para scata for early dis week wen video of Rev.
For di first time for Tunisia history, na woman go rule Tunis, dia capital and biggest city.
ria: Oil price crash to below $30, wetin e mean for your personal moni 9 March 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Nigerians for social media dey panic afta price of crude oil crash to 30 dollars, di lowest price since di last four years.
US Presido Donald Trump and China President Xi Jinping reach agreement for G20 summit for Japan.
Another thing we de for inside dis tori South Africa gold mine: Dem don free all di 955 trapped workers One heavy storm bin knock electricity comot di lift wey dem dey use carry di miners comot from underground, where dem dey trapped since Wednesday.2nd February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Western Togoland: Wetin you suppose sabi about Homeland Study Group Foundation wey wan breakaway Volta Region from Ghana 10 May 2019 Wia dis foto come from, Daily Graphic Wetin we call dis foto, Charles Kormi Kudzodzi wey cari walking stick na di 80 year old leader of Homeland Study Group Foundation (HSGF) First na 'Biafrans' inside Nigeria south east region wey start to dey ginger for separate kontri out of Naija.
Davos 2020: 10 important facts you suppose sabi about World Economic Forum Ogechi Obidiebube , Lagos 24 January 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Time don reach for world leaders and ogbonge pipo around di world to siddon for annual meeting wey dem dey call World Economic Forum (WEF) to yan about different tins wey go shape global, regional and industry agenda.
Kondengui prison: Mfoundi SDO accuse MRC for Anglophone prisoners’ strike
All eyes go dey on eight-time champions, Nigeria to see if dem fit defend di title wey dem win for Cameroon for 2016.
El-Zakzaky disrespect international procedure 16 August 2019 Followers of proscribed Islamic Movement of Nigeria don complain about di way Nigeria secret police DSS take cari Sheikh Ibrahim El-Zakzaky comot from Nnamdi Azikiwe International Airport witout allowing him tok to tori pipo.
Sex for Grades: University of Ghana Committee say Gyampo, Butakor be guilty of "misconduct" 21 November 2019 Wetin we call dis foto, Professor Ransford Gyampo plus Dr Paul Kwame Butakor University of Ghana fact-finding committee wey dey investigate two Ghanaian lecturers wey appear inside BBC Africa Eye investigation on 'sex for grades' say dem find evidence of "misconduct."
"Anoda reason be say some members don loss ticket and dem dey vex, some don defect from one political party go anoda and dem no fit get dia return ticket back and dem dey vex."
Children park, buka joint go open for jolli and party just for pikin dem.
oronavirus: Nigeria don isolate three pipo sake of wetin fit be new case of Covid-19 5 March 2020 New Informate 6 March 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Di health commissioner for Nigeria commercial capital, Lagos, don confam say dem don isolate three pipo wey dem suspect say e fit get coronavirus.
Plenty people run comot from Liberia during di war.
Dis time na Australia goment list of dia soldiers wey die for UN peacekeeping.
Another thing we de for inside dis tori Why Nigeria allow Cameroon enter Abuja go gbab Ambazonia leaders20th February 2018 Paul Biya: Situation for Northwest and Southwest di stabilize Cameroon11th February 2018 Anglophone Crisis: US say dialogue na di way for find solution17th January 2018 Cameroon: Security dey find 'terrorist' house to house for Anglophone area14th November 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.