text stringlengths 21 14k |
|---|
Another thing we de for inside dis tori Pierre Emmerick Aubameyang: Why di forward must leave Arsenal - Gabon FA president11th April 2020 Gabon coup: Military take-over dem wey na small remain for am to succeed7th January 2019 Coronavirus: Cameroon register number three case, kontri man weh e di stay for Italy14th March 2020 Gabon President Ali Bongo don return im kontri afta three-month medical leave15th January 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Another thing we de for inside dis tori Roger Federer na di world highest paid athlete, according to Forbes30th May 2020 Hana Kimura: Japanese professional wrestler and Netflix star die at 2224th May 2020 Top Tori How to apply for MSME Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,469 hours wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
Share dis results Share for Facebook Share for Whatsapp Share for Twitter Share via email Load am again BBC navigation News News Sport Weather Radio Arts How dem dey take use am As e concern BBC Privacy Policy Cookies Help to enter Mama and papa de check Call BBC Get Personalised Newsletters Make you advertise with us Ad choices Copyright 2020 BBC. |
Some sef dey prefer to use herbs. |
Lagos State wan hire 2200 teachers for primary and secondary schools |
Felix Omobude say di allegation of criminal accuse against di senior pastor of Commonwealth of Zion Assembly, Biodun Fatoyinbo, make dem "sad and e dey worry dem." |
Wig making: Dis wigmaker tip go ginger you |
Kenya hospital: Mothers wey just born fit be rape victim People vex well-well go ontop twitter to talk dia mind ontop di matter. |
Survey wey American Chamber of Commerce inside China wey represent more than nine hundred companies - show say more than thirty percent dey delay or cancel investment decisions due to di trade war. |
Another thing we de for inside dis tori JAMB post UTME screening: University of Nigeria, BUK, AKSU, Moshood Abiola, Auchi Polytechnic don begin sell form for 2020/2021 admission screening - see list of schools here11th August 2020 WAEC timetable for 2020 August West African Examinations Council assessment don show5th August 2020 WAEC timetable for 2020: See di approved past questions wey go help students pass di August West African Examinations Council exam11th August 2020 JAMB post UTME screening: University and higher school go start admission screening by September10th August 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Ghana Media Demo: Thousands join media den minority MPs march for free expression Gyan decide sey he go retire sake of captaincy issues he get plus Black Stars Coach, Kwesi Appiah, who wan appoint a new captain for de 2019 AFCON tournament. |
In 2018 he declare 72-hour fast give de Ghana cedi which dey depreciate at de time, wey around 2014. |
Immune system na di things inside person body wey dey fight disease wey wan enter. |
Ethereum fit overtake Bitcoin as di top cryptocurrency? |
Many people don say di way dem open mouth help to reduce di tension and bad-belle between different ethnic groups for Nigeria. |
21 December 2017 Wia dis foto come from, NICHOLAS KAMM/AFP/GETTY IMAGES Wetin we call dis foto, Former Nigeria president Dr. Goodluck Jonathan One judge for Italy don set 5 March 2018 as di day two oil producing big boys, Eni and Royal Dutch Shell, go show for court on top one $1.3billion wayo wey happen for Nigeria. |
Met Gala 2019: Celebrities wey dress to kill for di red carpet |
Many houses for Kurdish mountain area na mud bricks dem use build am wey Sunday quake fit affect. |
Ibrahim Badamasi Babangida University, Lapai: don begin di 2020/2021 post UTME/Direct entry screening exercise. |
Di place dey smell poo-poo and flies full everiwhere. |
Jihadists don also criticise Western states, especially di UK and US, for di way dem no handle di crisis well. |
Another thing we de for inside dis tori Felabration 2017: Nigerians come out to honour Fela16th October 2017 Nigeria: Government go make Fela Anikulapo-Kuti house museum26th October 2017 1:04 Video, 'If Fela dey alive, dis na wetin im for sing', Duration 1,0416th October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
"Dis neighborhood dey very close togeda," she tok. |
But both of dem don find way to dey work with dia pikin dem within dis period and dey find ways to work with dia pikin around dem. |
Wig making: Dis wigmaker tip go ginger you Dem no support media player for your device Wig making: Dis wigmaker tip go ginger you 7 April 2020 Many ladies like to wear wig for Nigeria and oda parts of Africa, so dis lady see am as opportunity. |
Olusegun Obasanjo: See wetin Obasanjo tok about Buhari as di Nigeria presido hail OBJ at 82 |
Another thing we de for inside dis tori Ebola virus don reach Cameroon?31st January 2018 Nigeria don do herbal medicine for Ebola and Malaria20th January 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Wen goment declare national disaster all di pipo wey dey stay inside dat community must leave there shaperly According to oga Datti: "Di support wey NEMA dey give we no dey call am financial support instead we call am humanitarian assistant." |
Now take dis one for example wey dey tok about Peter Obi na me be dis "I say boss wey don check Peter Obi record im dey clean den di President say make we tell di pipo say na di same Peter wey deny Jesus three times. |
If pesin one make full feem from dis one, I go fit work wit am to bring am comot", she tok. |
Ogbonge pipo come from di state. |
Di oil price bin crash dis weekend to one of di lowest for history on Sunday evening, 8 February sake of say Russia no gree bow to pressure from OPEC to reduce dia crude oil output. |
Di two countries go play for di 2018 World cup Next year for Russia. |
Business development and App development training. |
#Zamfarakillings: How protesters provoke for President Muhammadu Buhari |
Another thing we de for inside dis tori 1:14 Video, International Women's Day: "To fly plane just be like to drive car", Duration 1,14 Dis Nigerian female pilot no know why pipo dey surprise if dem see her for plane as co pilot.8th March 2019. |
Wia dis foto come from, NAN Wetin we call dis foto, Tori pipo dey outside court Meanwhile, di court no allow tori pipo make dem cover wetin dey happun sake of wetin happun on Monday when Funke Akindele and her husband dey court. |
Dem no support media player for your device Coronavirus tips: Hot weather fit kpai Covid-19? |
E say di bill go look how di Police Service Commission be. |
Woman kill im husband, cut im private part and try to kill hersef |
"Ma mami take me for doctor as drug bin cause me some nerve problem and de doctor tok for ma front weh e no bi sabi say ah no bi know say ah get AIDS". |
UNICEF bin tok for statement on 10 May. |
Gassama comot from im town Yaguine for south-western Mali wen im just be teenager in search of beta life for 2013. |
Each year wey dey past, di kingdom dey develop." |
"Las las if dem confam say true true Magu engage in corrupt acts, di best thing na to also prosecute for court and for am to return everything wey im pack." |
But Dr Li say make dem no hold di importance of genetics with small hand: "na still di only way we fit give women beta chance and tell dem if dia risk high." |
Ghana cabinet postpone di one month fishing ban wey dem bring out on all fishing activities from Tuesday 7 August, 2018 to August 2019. |
Dog Meat: Di food treat wey Akwa Ibomites dey enjoy Dem no support media player for your device Dog Meat: Di food treat wey Akwa Ibomites dey enjoy 4 April 2019 New Informate 6 April 2019 Producers: Sarah Tiamiyu, Harry Itie For different parts of Nigeria, pipo get di kind food wey dem dey chop wey dey special to them and for Akwa Ibom, dog meat na one of di ogbonge food wey pipo dey chop for di town. |
Another thing we de for inside dis tori Robert Mugabe: Wetin be di next thing for di Zimbabwe leader?16th November 2017 Robert Mugabe: Hero or man wey scatter Zimbabwe?16th November 2017 Zimbabwe: Serious talk-talk dey go on about Mugabe future16th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
"I marry 30 years ago and i get 2 grand children. |
Another thing we de for inside dis tori 'Yemi Alade get career for acting'3rd September 2019 Image gallery, Fela Anikulapo Kuti: Five Nigerian musicians wey dia music dey inspired by Fela2nd August 2019 Nicki Minaj say she don retire from music5th September 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
According to Dr Ojebo, doctors for di hospital no get di FFP3 mask "but you go see politicians for TV dey wear dem and no be dem dey treat di patients but na dem dey wia di mask," Every two-two hours doctors suppose change dia mask wear new one but Oga Ojebo say dem no get am and di few wey get am dey buy am wit dia moni. |
Ghana: Secondary School don free According to de Kobby Amoah, dis year dem record over 90 percent failure which be high pass previous years. |
Okrika boat accident: Police don see dead bodi of two pikin wey miss 9 August 2018 Wetin we call dis foto, 3 pipo don die for two boat accidents in 10 days Police don find di body of di two pikins dem wey miss for di Okrika boat accident wey happen last Sunday. |
Army say di suspects get hand for di scatter-scatter of farm for Benue State on March 17, 2018. |
Most offices and shops wey no dey sell essential goods still dey close for di city centres. |
"Transportation for road dey always dey ok, but my main concern na how dem go transport di materials for water cos na dia dem fit easily hijack materials. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Hauwa Liman: Pipo dey cry dey mourn for Abuja protest16th October 2018 How Chibok girls mata take waka14th September 2017 'One day our pikin dem go show' - Chibok pipo14th April 2018 'Boko Haram warn us make we no go back school' - Dapchi girls21st March 2018 Boko Haram: Dapchi girls don resume school nine months afta attack16th November 2018 Hauwa Liman papa no regret say im pikin wey Islamic Militants kill go work for dangerous area18th October 2018 Islamic State: Time dey run out for IS to kill dis two Nigerian health workers - ICRC14th October 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
— Ada Campbell (@Adacampbell) May 1, 2020 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 "If I see any store open in PH, I'll bring the building down" -Supreme Leader of Rivers, Nyesom Wike pic.twitter.com/jzNheM8MSO— LMAN (@L__mann) May 8, 2020 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 The kind of lockdown we are experiencing in Port Harcourt right now, Gov. |
Saladin Said (Ethiopia & Saint George) 27. |
Even though no hygienic reason dey for FGM - for society wia dem dey practice am dem believe say dem need to cut woman vagina becos if dem no cut am she no dey healthy and she dey unclean and no worth to call woman. |
Den for some side for Southwest laik Ndian, e show say na military vote, den for Northwest deh no count vote for polling station, den e suspect bribe for election commission mimbas. |
Di Nigeria House of Representatives don summon di fmr Acting NDDC Oga to Abuja for investigative hearing on corruption matter and oda tins wey dey happun for di NDDC. |
Oda nominees wey follow join Nigeria be Brazil, Sweden, Qatar, Russia, and di United Kingdom. |
"We go fine trailer wey carry overload becos e dey spoil road" - Fashola Another thing we de for inside dis tori BBC West Africa Bureau go connect everybodi20th March 2018 Dis Ghanaian dey recycle plastic into blocks wey fit last 500 years20th March 2018 Authorities go fit open investigation for exams boss kidnap - Governor20th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
So on Wednesday, Youdiowei lawyer, Seidu jibrin reveal say di police division wey di court ask to investigate di matter transfer di case to di Inspector General of Police Monitoring Unit. |
Erica wey di head of house for di week quarrel wit Laycon ontop wetin im bin tell Ebuka Obi-Uchendu di show host during di eviction show say she try to kiss am many times. |
Wia dis foto come from, Effyzzie Wetin we call dis foto, Yemi Alade na one of di Nigerian musicians wey Beyonce feature for her album Lion King: The Gift Yemi Alade latest album, Woman of Steel, na her fourth and she feature ogbonge musicians like Funke Akindele, Duncan Mighty and Grammy winner, Angelique Kidjo. |
Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers35 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
US: 'We fit still follow N Korea talk' |
Infact, for di 1990s, Floyd sef bin rap under di name Big Floyd. |
Another thing we de for inside dis tori Boko Haram: Borno Govnor declare fasting and prayer against di militant group19th February 2020 Why Boko Haram leader Shekau threaten Nigeria Communications Minister - Bulama Bukarti17th February 2020 Boko Harm: Nigeria Army promote three sojas, dash dem TV and generator17th February 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
"Every year, we gatz review di electricity tariff two times. |
Plenty people comot enter street to dey jollificate after di Catalan parliament vote independence. |
Producer: Abdulmalik Fahd and Sarah Tiamiyu. |
Ogechi Obidiebube , Lagos 23 July 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dis deal go reduce as Nigeria dey depend on dollar Nigeria dey redi to begin pay for goods wey dem buy from China with Yuan instead of dollar, as part of di currency swap deal wey Nigeria enta with China. |
18 August 2017 Something dey happen; Princes from Saudi Arabia wey dey stay Europe just dey disappear anyhow. |
100 Women na BBC multi-format series wey dey look di kind role women dey play inside di 21st century since 2013. |
Nigeria: Pirates don kidnap six people inside ship for Port Harcourt |
Di lawmaker win re-election into di Green House again for 2003 and serve as chairman of di house committee on Agriculture and also as head of Education Committee for 2005. |
Why EFCC arrest Patience Jonathan younger sister Goodluck Jonathan want N1billion to come court Mojisola Olatoregun, di Judge wey dey in charge of di case say di bank accounts wey dey moni dey already get case for two different courts. |
According to tori, di sergeant wey shoot di woman bin dey attached to di taskforce against illegal markets and dem bin dey pursue some women wey bin come sell for Eneka wen di incident happun. |
Di 100 years old Nigerian prisoner wey dey beg make dem free am 11 October 2018 Wia dis foto come from, GLOBAL SOCIETY FOR ANTI-CORRUPTION Wetin we call dis foto, Paul and Celestine Egbuchune don dey for jail since 18 years Celestine Egbunuche na 100 years old man wey dem claim say na di oldest prisoner for Nigeria wey make pipo dey beg make goment free am. |
E never dey clear wia Eto'o dey go now but dem don link di four-time African footballer of di year winner wit move to French Ligue 1 or say e fit return to di Spanish league. |
Even though plenti gbege don shele for di southern and western region of di kontri, di capital no dey see violence. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: How suspected cultists kill 10 people on New Year Day People wey see di deadi body say na those of men, women and children while six persons dey hospital dey take treatment.1st January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
"My sons, no marry woman wey no fit cook. |
BBC African Footballer of di Year 2017: Mohammed Salah don win am |
President Trump don 'invent' African country21st September 2017 Melania Trump Africa trip: Why US First Lady dey fly solo for Ghana2nd October 2018 0:56 Video, Melania Trump Africa trip: How Ghanaians dey see di US First Lady, Duration 0,562nd October 2018 Trump "shithole" comment: Africa leaders dey react15th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Dr. Ngozi Okonjo Iweala, Amina J. Mohammed and Chimamanda Ngozi Adichie na some of di women dem wey don carry di name of Nigeria enta different kain place all over di world sake of dia work. |
Di tactical teams also dey ground to help di patrols ensure say nobody cause trouble for any area. |
"But dem no dey bury di dead body as dem suppose to bury person wey cholera kill." |
- Ogoni leader29th November 2017 Nigeria: Court say make Diezani Alison-Madueke forget 56 houses11th October 2017 Ghana don win oil case against Ivory Coast23rd September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Rihanna say she and Drake no be friends American singer Rihanna say she and Drake no be friends again but dem no be enemy5th May 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers40 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Nigeria don qualify for last 16 of Women World Cup Cameroon qualify, Nigeria leg still dey shake for Women World Cup Nicknames no dey only add fun to di game of football but na part of di essence of African football alongside colourful fans and dia drums. |
E say dem dey find temporary house wey dem fit put pipo wey di flood destroy dia house. |
Plenti roads for di area dey empty. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Coronavirus: Black skin fit protect you from Covid-19? |
Cameroon elections: Crisis Group say kontri na priority for AU Cameroon: Shooting di force villager dem for run De conflict don kill 1850 pipo since 2017, and just now deh destroy 170 villages, displace 530,000 pipo for oda parts for kontri and 35,000 for Nigeria, de group put new figures. |
Dis animal wey dem call "Simbakubwa kutokaadfrika" meaning "big Africa lion for Swahili, bin waka for East Africa about 20 million years ago. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.