text
stringlengths
21
14k
Tori be say di governor pick race comot di town, so dat di palava no go worse pass as be.
Nollywood actor, Daniel Effiong, tell BBC Pidgin say wetin im reason say join di two cameramen pass na how dia skill just dey enta anoda level dey go.
Students for Lagos react to University girl wey twerk with statue
Another thing we de for inside dis tori Nigeria don release journalist seven days after dem arrest am7th March 2018 "Nigeria army no get right to attack media especially now wey election near"7th January 2019 Journalist don deny Police oga video19th May 2018 #FreeSamuelOgundipe: Court don give Premium Times tori pesin bail17th August 2018 Press Freedom Day: Three tins wey dey affect tori pipo3rd May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
So, question be say, why e hard for oda states to do di same, instead of disrespecting di values wey di party don get from time past.
Afta one year nine months with Donald Trump, Sessions comot afta Trump start to dey give am heat on top say im wash hand comot di investigation on top weda Russia bin get hand for Trump campaign.
On top dat wahala, dem collect dia check for December salary on Friday 22 December so dem still no fit go bank cash di money.
INEC don say dem no go waste time, say di voting go begin by 8am on di morning of Saturday 9 March.
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Bauchi Di Peoples Democratic Party govnorship candidate Bala Mohammed dey lead wit 6376 votes for di result of di re-run election wey happun on Saturday.
All of dem disappear from wia dem dey live during di games, some no even do dia sports at all.
New Federal Universities, Polytechnics, College of Education don get approval Although di goment say e dey ready to effect di policy soon, e neva give time frame or how e intend to achieve am.
Deh lockdown for disturb school for open for de two regions go end for September 16.
India: No toilet equal divorce Italian woman don marry 'herself' She be di 254 "brides of Christ" for America, according to United States Association of Consecrated Virgins (USACV)- dem get different-different handwork from nurse to psychologists, accountants to business women and fire fighters.
Dis case deh empty and we hope say authorities go take political decision for free dem", Simh tok.
Under di rule, all citizens get di right to work witout facing any discrimination about dia gender, disability or age.
Victor Mengot, wey be Manyu Element Cultural Association MECDA President weh na Minister of Special Duties at di Presidency na im sign de release for announce launch for solidarity initiative for displaced pipo for seka Anglophone crisis.
Nigeria don comot recession but ... Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Nigeria recession: "All dis things na paperwork" Last year, lawmakers dem bin chook mouth inside di matter when dem gree say di current minimum wage of N18,000 wey workers dey earn no make sense, dem call for upward review to N30,000.
Wetin we call dis foto, Di jetty wey OMPADEC start to build don turn abandon project Tori be say big burial bin dey Bakana and plenti pipo full jetty.
Aisha also thank women and youth dem for dia support during di election period .
Five signs to show say years of "Lagos traffic" dey destroy you to transport from Mowe Ibafo to Ikate, Ajah/Lekki to Third Mainland Bridge12th September 2020 "Kainji Dam" burst?
Ijegun pipeline fire: How early morning explosion kill pipo for Lagos
Di tournament bin suppose happun for June and July but Fecafoot say di change na sake of di weather conditions di kontri for dat time of di year.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Some even begin warn di commentator say make im stop to dey spread rumour about di Nigerian Bobsleigh girls say dem just show for di competition because dem wan dey popular.
Berlin Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nigeria first lady Aisha Buhari belong for house, according to her husband For one joint press conference with one of di most powerful women for di world, Germany leader Angela Merkel, Buhari ansa to one question about im wife Aisha wey criticize im goment don become very popular for Nigeria.
All dis one never still clear.
Vi ønsker lykke til og håper at de norske gullhåpene er glade – veldig glade – i egg: pic.twitter.com/qaWVpq1Xgy— Trønder-Avisa (@tronderavisa) February 3, 2018 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Winter Olympics 2018: African countries wey go compete9th February 2018 Winter Olympics 2018: See Africans wey dey compete for Pyeongchang8th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Video, "Dem say make I kill my own pikin"3rd October 2018 "Na men dey look down on girls like say we be second-class citizens"11th October 2018 Di plenty palava wey single mama dey face for society4th January 2018 Woman don marry herself sake of family pressure12th October 2018 Video, How NLC strike don affect different states for Nigeria28th September 2018 Wetin concern RCCG with penis wey no gree stand22nd May 2018 1:21 Video, My landlord buy visitors' book for me - Single woman and rent palava, 1,2114th August 2018 Wetin dey happen for Ikoyi Marriage Registry?18th May 2018 Africa: Meeting to end child marriage don begin for Senegal23rd October 2017 Australians don vote to support same-sex marriage15th November 2017 Quarter of child marriage dey happen inside Africa11th October 2017 Couple don end dia marriage because wife dey wear trouser24th January 2018 'Inheritance marriage' and oda tradition wey still dey happun to Nigerian women11th September 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal26 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Di affidavit show say dia work na to target victims from around di world and tiff big money from dem.
In case of no deal Brexit, goment go publish guide to helep businesses on tax as e concern di EU and how businesses go fit work wit di Irissh border palava.
Abel belong to organisation dem call Hope for returnees.
Homepage Accessibility links Waka go wetin de inside Help to enter News Sport Weather Radio Arts Menu BBC Pidgin News NavigationPlenti seshon Home Nigeria Africa World Video Sport Entertainment Most popular Plenti More Sections Home Nigeria Africa World Video Sport Entertainment Most popular Media player Close player Close player Close player Meet INEC Observer wey dey monitor election postponement 16 February 2019 19:3016 February 2019 19:30 All di latest tori about 2019 Presidential and National Assembly election you suppose know.
Our next match na for March and dat na $40,000 wey we no fit pay.
Some of di other actors wey go show inside film be Zack Orji, Kunle Afolayan, Tina Mba, Adebayo Salami plus Lanre Hassan.
But local tori pipo tok say e fit be say di judge dey refer to di recent case wey im just judge finish.
NIMR Director-General for, Prof. Babatunde Salako, say na only ten laboratories for di world get dis WHO prequalification and Nigeria don become one of dem.
"Remember di rapture itself no get sign, in other words e fit happpun anytime, anytime, but we get one final place beyond wia e no fit go."
Table from opening weekend Another thing we de for inside dis tori Video, Alex Iwobi no believe say im go big as im dey now11th August 2018 Arsenal vs Man City: Unai Emery market no sell Gunners on Premier League opening day12th August 2018 Huddersfield vs Chelsea plus results as Bournemouth, Crystal Palace, Watford and Tottenham11th August 2018 Transfer deadline day: Godin, Fekir, Lucas Perez.
We no fit normalise dis pain".
Another thing we de for inside dis tori Fans dey hail Ronaldo for im bicycle kick as Real Madrid knack Juventus4th April 2018 Juventus v Real Madrid: Buffon dey ginger!2nd April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
'Nigerian sun don change my life forever' 'I dey cari my albinism wit swag' For di Lagos University Teaching Hospital (LUTH), na im skin doctors tell Maduewesi say she get vitiligo.
But for July 2017, im japa go France unto say im dey fear for im life for Venezuela.
She say na so her male colleagues go dey watch blue film for office.
It's only that the leaders of those states put ethnic coloration to it" ---President Buhari on ARISE TV Apparently, Buhari learned nothing from... https://t.co/3B8MnjgOo1— Paragon Poet (@teecube_t3rsoo) January 8, 2019 End of Twitter post, 5 E say Boko Haram before now dey occupy 17 local goment for North East, especially for Borno and Yobe State but now physically dey dem no dey occupy any local goment.
Smart $80 'condom' wey get Bluetooth
"Na my grandmother clothes I carry wear and as I dey try enter na im dem gbab me.
A post shared by Shehu Sani (@shehu.sani) on Feb 3, 2017 at 8:06am PST End of Instagram post, 3 Skip Facebook post, 4 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC.
World Health Organisation (WHO) talk say for 2016 dem get 216 million malaria cases from 91 kontris.
Three years afta di kidnap happun, im still dey struggle to tok about am.
Bayern Munich and Sevilla play draw for Allianz arena, di result mean say di Germans qualify to di next stage of di tournament.
UNICEF, wey be U.N. children agency, believe say e fit reach up to 60 percent of girls for Uganda wey don miss class because dia schools no get separate toilet and bathroom to help dem when dem dey period.
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: Senegal don confam dia first COVID-19 disease - See wetin we know so far2nd March 2020 Coronavirus: See di list of kontris wey don get COVID-19 disease as e dey spread4th March 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Black Panther: How people see di world premiere Black Panther: New trailer don show See list of oda celebs and movies wey win big for di award show: Michael B. Jordan - Best Villain, Black Panther Millie Bobby Brown - Best Show Perfomance, Stranger Things Nick Robinson & Keiynan Lonsdale - Best Kiss, Love, Simon Noah Schnapp - Most Frightened Performance, Stranger Things Finn Wolfhard , Sophia Lillis, Jaeden Lieberher, Jack Dylan Grazer, Wyatt Oleff, Jeremy Ray Taylor, Chosen Jacobs - Best On-Screen Team, IT Tiffany Haddish - Best Comedic Performance, Girls' Trip Madelaine Petsch - Scene Stealer, Riverdale Gal Gadot vs. German Soldiers - Best Fight, Wonder Woman Lady Gaga - Best Music Documentary, Five Foot Two Keeping Up With The Kardashians - Best Reality Series Another thing we de for inside dis tori Nollywood don release im version of Black Panther, "Wakanda Forever"18th March 2018 Black Panther: Nigeria-American Nnedi Okorafor go write tori for Dora Milaje18th March 2018 Kendrick Lamar don win Pulitzer Prize for im music17th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Dis na how you go fit get 70 points: Wetin go happun next?
Water and Energy Minister request say make authorities weh deh bi concerned for make sure say light bi for hospital and place for pomp wata.
Skip Twitter post, 5 Non Wizkid fans be like "At least the Wizkid day is not going to be practiced in Nigeria" Lmaooo biko who Nigeria EPP pic.twitter.com/B3toYKbGHH— Borlah_Montana (@borlah_m) October 7, 2018 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 Congratulations to @atiku on the win and @wizkidayo on the declaration of on the 6th of October Wizkid day in Minnesota pic.twitter.com/AY5bvogWLZ— son of grace (@OwhoferiaClint4) October 7, 2018 End of Twitter post, 6 Another thing we de for inside dis tori Plenty jolly as Wizkid perform for London30th September 2017 Wizkid sellout im show for O2 Arena28th May 2018 Coachella: Why Nigerians dey para say Afrobeat star Wizkid no show15th April 2018 When Wizkid start to dey wear mask?17th June 2018 Nigeria Independence Day: Fans dey rate Wizkid new 'Fever' song1st October 2018 Naomi Campbell: Why pipo dey para say Wizkid dey follow di supermodel6th September 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Final Results of Edo state Governorship Election 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
Cameroon cocoa farmers don go school for taste chocolate
Kogi Governorship Election 2019: Natasha Akpoti say dis one no be election again na war dey happun Dem no support media player for your device Kogi Governorship Election 2019: Natasha Akpoti say dis one no be election again na war dey happun 14 November 2019 Producers: Dooshima Abu, Gift Ufuoma Di only woman candidate for di Kogi State Governorship election ,Natasha Akpoti say she dey fear for her life.
One advert by local company wey dey sell things announce plan to sell off at least 40 of im moto, including one big man car and five Toyota Hilux pick-up trucks.
Ighalo loan move to Manchester United 'shock’ fans How Manchester United fit take win Barca Ighalo say so far im teammates, coach and im fans believe in am, im go continue to work and dem must keep moral high to deliver dis season.
Wia dis foto come from, PA Wetin we call dis foto, Prince Harry cousins dem, Princesses Beatrice and Eugenie with dia papa Prince Andrew.
One killing for 2018 wey attract attention of di whole world na dat of di popular Saudi journalist Jamal Khashoggi.
Dem make students dey wash dia hands every two hours.
Nic Rumsey, wey organise di petition, write say: "many of di new-new things wey dem add put dey useless, or e no help di original plan wey Snapchat been get for some years now."
'We get customers wey also don booked from Venice and most of dem choose di morning or afternoon for dia appointment.'
Another thing we de for inside dis tori Cameroon go elect senators for March Dis wan na deh first election for 2018 but some pipo think say council election for take place before senator dia own.8th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Autism: 10 tins you fit do to make life beta for pipo wey get di condition 16 August 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Autism fit make pesin dey shy Autism na condition wey dey affect how pipo dey see.
Another thing we de for inside dis tori 'Cameroon army video' wia soldiers shoot women and pikin dey shock pipo11th August 2018 Cameroon Army: Video weh uniform pipo di shoot woman and pikin dem na fake - Colonel Badjeck11th July 2018 'Cameroon army video': US say make goment investigate de killing17th July 2018 'Cameroon army video': Amnesty International say dem get evidence of soldiers wey kill women and pikin13th July 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
"Di cabinet decision for 1934 wey end di use as mosque come turn am to museum no follow di law."
ria v Czech Republic: Super Eagles lose 1-0 for dia last World Cup friendly 6 June 2018 Wia dis foto come from, VLADIMIR SIMICEK Wetin we call dis foto, Rain bin even stop di match for second half Nigeria Super Eagles lose 1-0 to Czech Republic for dem final friendly before di World Cup inside Austria on Wednesday afternoon.
How parent wey dey smoke fit wonjure dia own pikin 19 August 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Second hand smoke no be only pikin problem Even if you no dey smoke, you fit still get smoking palava, especially if your papa or mama dey smoke.
Tori be say sabi pipo draw ear give goment officials to comot pipo for di area before dem start to dey build.
Lagos goment need two more days to clear go-slow for Apapa
Relatives and one of the victims confirmed that there’s no police involvement in the process that lead to their release.
End of Facebook post, 1 Others too dey wonder if dis app be misplaced priority of sometimes e go benefit just small portion of Ghanaians who dey use mobile apps more.
Im don do collaboration with plenti ogbonge artiste inside and outside Nigeria since im begin dey popular for 2012.
According to di NCDC, dis na wetin social centres must do to ensure say coronavirus no spread for dia domot.
But all in all sha, City still dey top of di table even as United don enter second position.
Skip Twitter post, 3 INEC just registered 21 new political parties making a total of 67 political parties in Nigeria.
An emotional Jeffrey Okine talk BBC Pidgin say "I just dey try help kids write exams to secure dema future, now my life dey at risk for that...
Another thing we de for inside dis tori Cameroon presidential election: ELECAM go meet parties today as goment rubbish Kamto victory9th October 2018 Cameroon presidential election: Opposition candidates don di count fraud7th October 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
(But BBC Pidgin no fit independently verify all dis claim).
How Nigeria dey defend imsef against di spread of Coronavirus- Health Minister
Kendrick Lamar don win Pulitzer Prize for im music
Dis people work na find 'illegal migrants and di people wey dey give dem work.
Dis small pikin dem wey dey between 13 and 17 years, come from Eritrea, Ghana, Nigeria and Sudan, according to one journalist wey dey di ship, Anelise Borges.
De seven soldiers dem, bin bi for number eight case, and wen Court President Colonel Mbezoa Abega Epse Eko Eko enta, e start wit case for some oda soldiers.
Amelia and her family dey stay for temporary accommodation and tori be say she and her pikin dem dey fine.
Rivers Governorship Election results: INEC don decide how Rivers results go be
Herdsmen killings: 10 pipo don die for Benue State 21 April 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, For January, Benue do mass burial after 73 pipo die for herdsmen attack 10 pipo don die afta dose wey dem suspect say be Fulani herdsmen attack Saghev council ward of Guma Local Government Area of Benue State.
Oscars 2018: Shape of Water get di highest nomination Black Panther: How people see di world premiere Nigerian comedian Emmanuella don land movie role with Disney Di Emoji Movie chop four awards and worst picture, director and screenplay join.
US goment say one German-based pharmaceutical company donate 30 million doses of hydroxychloroquine give dem.
Dis court order dey happen just as Spain chief prosecutor don talk say im wan charge Puigdemont and im colleagues for serious offence wey go include revolution.
Skip Instagram post, 3 End of Instagram post, 3 Another thing we de for inside dis tori Video, Royal Wedding 2018: How Meghan fit change Britain royalty19th May 2018 Meghan Markle don do her final show for TV series Suits26th April 2018 Video, Royal Wedding 2018: How Prince Harry and Meghan Markle wedding waka20th May 2018 Meghan and Harry: Duchess of Sussex don carry belle15th October 2018 Royal baby: Duchess don born baby boy23rd April 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers54 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Another thing we de for inside dis tori World Food Day: Foods collabo wey dey make Nigerians say "ehn?
Afta oda tests doctors say na cancer.
Wia we get am: World Bank, GDP per capita, Current US$, 2017 Which kontri dey owe di lowest money outside?
2019 in Retrospect: Some of di ogbonge tins wey happun for di last one year 30 December 2019 New Informate 31 December 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Sowore (left), Ghana Year of Return (Centre), Cameroon President Paul Biya 2019 don come waka pass, and like evri year wey pass, e get some kain tins wey bin happun inside di year wey pipo no go eva forget.
So all dis years my parents neva still know say I dey smoke becos I dey only visit dem from time to time."
So far dem no fit confirm whether dis people be part of terror groups, but dem still dey investigate dem, but Interior Minister, Ambrose Dery assure Ghanaians sey dem dey on high alert for any terrorist attacks.
Dem go present di winners wit Emmys for New York on September 24, for Lincoln Center's Alice Tully Hall.