text
stringlengths
21
14k
Di LFP bin meet 10 of April and dem vote to resume di Ligue 1 season.
For Nigeria to fit reach dis target, dem go need to times three dia health allocation to 1.3 trillion naira for 2019.
Another thing we de for inside dis tori FIFA Club World Cup 2017: Wetin you suppose know about di tournament6th December 2017 Ronaldo don carry im fifth Ballon d'Or award7th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovat...
Him go miss im country final two 2018 World Cup qualifiers against Mali and Morocco.
Those protests later come turn deadly wen military descend on protesters on 3 June, wey dem kill more than 100 pipo.
For 2018, Nigeria military say dem bin release 244 former members wey dem de-radicalise say dem ready to ena society.
Edwin Clark: Police suppose do open investigation
Di Chinese medical experts team get 15 pipo wey include doctors, nurses and laboratory technicians.
ria vs Libya: Na juju Super Eagles go use play?
Di film bin get six nominations, of which e win Best Soundtrack, Best Costume Design and Best Production Design.
Cameroon join Nigeria for di group stages, as well as South Africa, wey dey compete for dia first World Cup.
JAMB results no dey come out today, na Friday 29 April 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Many tori pipo for Nigeria don report say JAMB go release result today Monday, 29 April Di Joint Admission Matriculation Board (JAMB) don correct one tori wey comot say today na di day wey result of ...
INEC postpone elections dey make PDP and APC hala16th February 2019 Rochas Okorocha: 'INEC wan arrange special event to give me my own certificate'15th March 2019 Why Nigeria senators dey vex for President Buhari26th April 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ba...
Ekiti get 86 confamed cases of coronavirus, 46 pipo don recover and 2 die wit di infection Fayemi join list of governors of states like Ondo, Benue, Delta wey recently confirm dia Covid- 19 status.
Often times, this helps to allay fears that someone may be trying to “plant” incriminating items on you or implicate you in any other way.— Nigeria Police Force (@PoliceNG) May 13, 2019 End of Twitter post, 1 And according to di police, if you get health challenge like asthma or high blood pressure, you suppose tell di...
Di ‘godfathers’ wey dey run things for Nigeria election Day 25: 2019 Election Word Dictionary #BBCNigeria2019 Mata of who get right to use or close Stadium wey politic party wan use do election campaign no be today e start.
oronavirus: Covid-19 test samples miss afta Jaguda pipo 'thief' vehicle for South Africa 22 July 2020 Wia dis foto come from, Anadolu Agency Police for South Africa dey investigate thief-thief of one lorry wey bin dey carry Covid-19 samples for di city of Port Elizabeth.
''Di way im dey look me with dis wicked eye, give me fear.''
Oga Ma dey Accra, Ghana for di first edition of di Africa Netpreneurship Conference wey be program wey im foundation put togeda to try encourage Africans to do entrepreneurship.
Another thing we de for inside dis tori Meet Nigeria first northern woman General21st December 2017 Video, Woman dey equal to man.
Analyst - African Union summit: "Paul Kagame work no go easy" - Analyst 28 January 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Rwanda President Paul Kagame go start work as African Union oga Rwanda President, Paul Kagame don chair A.U summit for di first time since dem elect am for July 2017 to ta...
Skip Twitter post, 1 The NWC of @OfficialPDPNig has postponed the Edo state governorship primary election earlier scheduled for Friday, June 19 and Saturday, June 20, 2020 to a new date of Tuesday, June 23, 2020.
Na UK High Commission bin write tori say "Make dem allow INEC staff to do dia job without intimidation" Na wetin British High Commission bin advice authorities for Rivers State, south-southern Nigeria on Sunday wia Returning Officers of di kontri election office wey be INEC neva fit begin announce dia govnorship electi...
Di official programme of di competition, talk say England na African country wey get population of over two million people instead of over 55 million pipo for Europe wey e suppose be.
For now, di kontri police don give out phone numbers wey victims of sexual abuse fit call to complain; 08039397951, 08057000001 and 07056792065.
Best Classical Solo Vocal Album Award to: Vocalist(s), Collaborative Artist(s) (Ex: pianists, conductors, chamber groups) Producer(s), Recording Engineers/Mixers with 51% or more playing time of new material.
!— AEK (@Twickta) August 20, 2018 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 Falz & Laila’s interview with Olasubomi Okeowo was pure comedy— Ehima (@EhimaU) August 20, 2018 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 Please before we all jump on the band wagon of dragging Olasubomi Okeowo maybe look in the mirror as w...
Another thing we de for inside dis tori Paul Biya: Situation for Northwest and Southwest di stabilize Cameroon11th February 2018 'Anglophone Crisis: 'Gunshot don turn music for Bamenda' - Resident4th February 2018 US say make Cameroon guarantee rights for Anglophone leaders6th February 2018 Top Tori Ten tins you need t...
Tori be say Rivers State government last night ban all forms public protests until further notice.
End of Facebook post, 1 De explosion burn e laps and wen deh bring e, Stephanie give do first aid treatment before police take e for hospital wit de odas.
You already share di same interest wit di oda pipo wey dey come di club- and chances fit dey say una go get oda tins in common too.
Cases of coronavirus don continue to dey drop for di kontri, di number of active cases na over one thousand inside di 44, 205 confamed cases.
Barrister Tamfu Richard one of de defence lawyers tell BBC Pidgin, say de reason weh deh give dem why dia client no appear for court na say deh no sign e authorisation.
Wetin we call dis foto, Govnor Ganduje pipo say e no get hand for wetin dey happun but relationship with Emir Sanusi dey poor Emir of Kano palace neva react till now about wetin dey happun.
Kemi Adeosun don resign as Nigeria Finance Minister Wia dis foto come from, @HMKemiAdeosun Wetin we call dis foto, Adeọṣun pada sọrọ lori ẹsun ayederu iwe ẹri isinruulu NYSC ti wọn fi kan In fact, 2018 na season of accusation of fake certificate or no certificate at all for Nigerian politicians.
Arimah tok for her acceptance speech.
End of Facebook post, 1 Im say dem don do di research find say na N20 billion naira dem need to take d0 dis one and e get power to create 20,000 new business evri year for Delta State.
"We go like make people fit get safe abortions wey law sef support am well-well, especially for areas where people no too get money," Ganatra still add put.
"Na time for change for our football.
One day I waka enta her room and search her handbag while she bin dey sleep na so I come see bottle of syrup wey contain codeine wey dem dey call Biolyn (or Violyn).
Soji Adagunodo don tok say di Osun rerun govnorship election na attack on democracy and di biggest tiff-tiff wey don happun for di south west state for Nigeria on Thursday.
Activists bin don say make dem release prisoners wey dem bin arrest for protests wey happen last year.
Cardinal Christian Tumi say President Biya no want shiddon tok Anglophone crisis Anglophone crisis: Weti Catholic church fit do for bring solution?
Experts believe say di more aggressive measures wey kontri go put in place go helep slow di rate di virus dey spread over time.
Another thing we de for inside dis tori Port Harcourt hotel Killing: Police parade fourth suspect20th September 2019 Nigeria: Police dey investigate musician Davido12th October 2017 Cameroon Police arrest opposition protesters for Douala27th October 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical ...
Di sultan come condemn all di killinghs wey done happen come say make every body sidon talk about finding solution to di mata say di mata no be ethnic or religious problem but na criminal and economic problem.
Skip Instagram post, 1 Condom na for protection during sex but dis fishermen dey use am for anoda tin #condom #fishing #bbcnewspidgin #sex #kenya A post shared by (@bbcnewspidgin) on Sep 4, 2018 at 9:13am PDT End of Instagram post, 1 Customers fit choose from seven different female dolls and one male doll wey dem cal...
And even afta Houthi rebels for Yemen tok say na dem do am, di US and Saudi Arabia still dey blame Iran and Presido Donald Trump even threaten say dem fit use "many options wey include ultimate option" to respond.
She share am for her instagram page wit di caption "#HamadForever Alhamdullilah" Tori bin dey make di round for local media since August say Nigeria president Muhammadu Buhari youngest daughter, Hanan Buhari dey marry Nigeria politician, Sani Sha'aban son, Mohammed Turad.
Di 4-year-old fowl wey dey live for Oléron, one island off France Atlantic coast wey don become top pick for city pipo for France wey wan buy 2nd homes.
See some of di fans reactions to Kidd and Ozo conversation.
Mike Tyson don open marijuana farm Wetin 'Ministry of Happiness' go do?
Oga O'Rourke, wey be former Texas lawmaker bin bad mouth Trump afta di mass shooting for im hometown of El Paso for August.
Wia dis foto come from, Getty Images Oga Joseph say di suspect die for Owo General Hospital wia doctors been dey treat am.
Wetin I dey talk be say wetin we dey see no dey show say gofment don spend plenty more for security."
Another thing we de for inside dis tori Nigeria military say dem no sabi pipo wey dey call for coup against Buhari15th May 2019 Muhammadu Buhari May 29 swearing-in ceremony no go big reach June 12 Democracy Day own13th May 2019 Boko Haram members no dey earn pass our sojas – Nigerian Army1st May 2019 Police say dem nev...
If na for ECOWAS kontri dem produce am, dem wan to see evidence of kontri wey make am.
Di kain abuse wey dem don suffer for dia young years con dey show face later.
Another thing we de for inside dis tori Nigerian woman wey born for plane and di doctor wey save her18th January 2018 Seychelles v Nigeria: Five tins you suppose sabi about di smallest African kontri6th September 2018 I tink say na Europe - Gay Nigerian wey find asylum go Russia28th July 2018 Ghana airport dey make Nig...
"One tin I fit tell you be say, by di end of dis week Deontay Wilder go get contract in front of am and we go see if im serious."
Any contrary approval shouldn’t have been granted.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Cameroon elections: 5 tins you suppose sabi about dis 7 October election Goment don di block internet for Anglophone regions since de crisis start for 2016 and with big tin laik election fear dey say deh fit block'am make pipo no circulate results.
Wetin dis one mean be say im no go go jail and im no go pay di fine although dem sentence am.
Wia dis foto come from, REINNIER KAZE Wetin we call dis foto, Na just two weeks ago explosions shake Bamenda, for di English Speaking part of Cameroon Another thing we de for inside dis tori Explosions don nack Bamenda for Cameroon13th November 2017 Why Southern Cameroon wan comot1st November 2017 Extra security don la...
How di Salvator Mundi Auction market sell Na eighteen minutes of tension for di auction as one after di other, people begin talk how much dem go buy di art work.
On Wednesday 6 April, 2020 everywhere for di state jam pack as pipo gats form queues to buy things for supermarkets and also tanda for banks and ATMs to collect money.
Wia dis foto come from, Getty Images Blood pressure suppose go down for night, as we dey rest and sleep.
Colonel Badjeck add say deh don get way for check dis kana video weh deh concortam and di try for check all video dem.
Im say people wey dey drive for road for Nairobi go enjoy if all di pothole disappear, but di koko be say make dem keep di road for good condition, and na dat one go make sense pass.
Nigerians dey celebrate 58 years since dem pursue Britain comot 4 tins wey don happun on 1 October wey you suppose know E tok say corrupt pipo no get chance to tiff money as dem dey do before.
But dat one no mean say as you dey chop sugar dey increase di growth."
"So my plan now be say for dis N30k wey dey come, every month I go dey save 10k.
The courage, the strength, the Power it takes to do that.
For 2017, following office fumigation wey cost Nigerian taxpayers $5,500, president Muhammadu Buhari refuse to work for im office afta dem see rat inside.
resident Buhari say Nigeria politicians wan blackmail am because im be Fulani man 11 July 2018 Wia dis foto come from, @MBuhari/Twitter Wetin we call dis foto, Buhari bin dey Ekiti State on Tuesday to support Fayemi to become govnor of di state Nigeria President Muhammadu Buhari don accuse politicians for di kontri say...
Skip Twitter post, 1 Congratulations, @DtigressNG.
All dis dey happun just weeks before di kontri general election.
Skip Twitter post, 4 If you are in Calabar and you are going to vote in Abia hit me up I will give you a free ride.#busesforDemocracy— Nemesis (@oluagwu) February 19, 2019 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 Are you in Lagos or you have people in Lagos that will vote in Anambra state on saturday?
Those wey dey close to Shakira don deny before say she avoid to pay tax, say she bin dey live outside Spain di period authorities dey quote.
Oga Ahenkorah no get any choice but to resign afta im go visit one voter registration centre upon say e don test positive for covid 19.
ria military confirm Islamic State of West Africa Province, ISWAP presence for Zamfara 12 July 2020 Wetin we call dis foto, A vehicle carrying Boko Haram flag Nigerian Army for di first time say dem target Islamic State of West Africa Province ISWAP for Zamfara state wey dey northwestern part of di kontri.
Italy migrants attack: Migrant wey dem shoot no wan return to Ghana
How climate change go affect Africa 3.
For her byebye message wey she bin cry ontop, she say to serve na honour for her and she dey proud to be di second female leader of di UK.
BBC don try to reach Ras Kimono pikin, Oge for phone but di call no enta.
(@kimeamihia) April 4, 2019 End of Twitter post, 1 For odas, di sun fit even hot pass hell fire Skip Twitter post, 2 The devil running back to hell after spending 5 mins under Nigerian sun: pic.twitter.com/jwd7V1Ilum— Mr Eccentric (@Ralph_shinobi01) April 2, 2019 End of Twitter post, 2 Wetin pipo fit do?
Blue film actress don sue Donald Trump Trump senior lawyer don leave am For di lawsuit, she say di tweet wey di president write na insult of di highest order because e claim say Ms Daniels commit serious crime.
North Korea: Wetin you sabi about di country?
pic.twitter.com/yYYx6J8YpL— David Otto Endeley (@ottotgs) September 22, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Biya must go protest.
Oga Mustapha wey be di second chairman, say di first meeting go hold on May 20.
"Di pipo wey believe nature' as way of life, prefer to dey naked.
US Presido Donald Trump and 'Idiot' don become 5 and 6 for internet19th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony ...
Talk -talk person for di governor, Terver Akase, release statement say, "Dem no go do burial for pipo wey die for Fulani herdsmen attacks for Okpokwu."
Another thing we de for inside dis tori Cardi B don cause anoda #GhanavrsNaija war for social media10th December 2019 Cardi B: "I want Nigeria jollof rice"6th December 2019 Stormzy,Burna Boy and Ed Sheeran collabo don pass one million views for Youtube23rd November 2019 Eminem don scatter social media as im yab Trump11...
"I go through many difficult times, but I no go ever forget how desperate I bin dey, di years I move to grades eight and 10 and di year I join university."
4) Taco Bell employee Cameron Jankowski Wia dis foto come from, TWITTER/COMPLEXPOP Wetin we call dis foto, Cameron Jankowski win di "piss Olympics" contest for twitter but lost im job.
Will be away for four days; back in Abuja on Saturday, May 12.— Muhammadu Buhari (@MBuhari) May 7, 2018 End of Twitter post, 1 But di tin be say Nigeria health workers don dey on strike for three weeks now and plenti patients dey for risk of dem life for goment hospitals.
Best Rock Song Dis na Songwriter(s) Award.
Another thing we de for inside dis tori Cancer: Number for pikin dem weh deh get Cancer for Cameroon di increase - Oncologist6th February 2019 Image gallery, Paul Biya: Di man wey be oga for Cameroon for 35 years7th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Info...
Chop at least five fruits and vegetables everyday Build your food for foundation of high fibre starch like potatoes, bread or rice No forget protein,- lean meat, fish and nuts wey no get salt Add milk or tins wey fit represent milk If you wan chop fat or sugar food, chop small-small and no be all di time But you wey de...