text
stringlengths
21
14k
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, 'Men, women, everybody suppose join di fight against rape.'
Di number one ranked team for Africa Senegal, go play Algeria by 6pm, any of dem wey win di match don qualify for di round of 16.
Dat one dey good we agree to dat one, but di students ready to pay dia school fees to continue wit dia studies so di question wey dey important na say as dem don pay di school fees dem go go back to di last level wey dem don pass finish and pay school fees for?"
And Shanghai Shengli forward Francisca Ordega, team-mate for national side, think say Nigeria get "long way to go" to change how pipo dey see women's football.
France midfielder Pogba, 27, don dey linked wit Real Madrid and Juventus.
ourt grant Sowore bail, order DSS to release am 24 September 2019 Wia dis foto come from, OTHER Federal High Court for Abuja Nigeria don order di Department of State Services to release Omoyele Sowore.
Di president na di kontri first freely-elected president.
''We go first do 15 days warning strike, den if dem no answer us by on di 28th of dis month we go ask our colleagues wey dey state and local government hospitals to stop work too.''
Na 25 young boys and girls of above 21 years go enta Biggy Mansion for August, 2, 2020 wit entry party.
Sultan Qaboos of Oman: Five tins you need to know about Arab longest-serving ruler 11 January 2020 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Sultan Qaboos na di longest-serving Arab ruler for di world Sultan Qaboos bin Said Al Said of Oman, di longest-serving Arab ruler for di world, don die at di age of 79.
The Man, Olaudah Equiano Dem born am for 16 October 1746 in Essaka wey be Eboe province for southern Nigeria.
In 2014, di epidemic dey spread full West African countries, na so authorities for Cameroon close dia borders, begin do awareness campaign.
Supreme Court Judge, Paul Abine, human rights lawyer Felix Nkongho and university lecturer Fontem Neba follow for 25 other people wey di government carry go di military court for capital, Yaounde, since February dis year.
Wia dis foto come from, ManUtd.com Wetin we call dis foto, Manchester United don delete di post from dia website page Wit only 17 matches so far for Premier League, di Red Devils dey 6th for table and dem announce on Tuesday say na short-term manager dem go name until season end.
ria: 'Why we show Fumigation budget for Aso Rock' Dem no support media player for your device Nigeria: 'Why we show Fumigation budget for Aso Rock' 22 August 2017 Nigerians still dey react on top tori say President Buhari suppose work from home, because rat don spoil things inside im office.
Another thing we de for inside dis tori Monty Python: Dem see snake wey get three eye for Australia3rd May 2019 Video, Skin Condition: Why dis girl get Lamela Ichthyosis2nd August 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Laycon BBNaija winner react to 'baby mama' rumours, Nengi, Vee and Neo ansa questions about dia relationships and plans afta Big Brother Naija show 2 October 2020 Wia dis foto come from, Big Brother Naija Di 2020 winner of di Big Brother Naija reality show, Laycon don comot clear di air on top one rumour wey dey fly upandan say pesin get belle for am.
Ukwuegbu Chijioke tell BBC pidgin say "we also dey do odd jobs for factories and care homes.
Terrence Howard propose to im ex-wife Mira Pak, 3yrs afta dem divorce.
Gunmen don kidnap secondary school pikin dem for Bamenda World Mental Health Day: UK don appoint Minister of Suicide prevention Nigerian doctors for UK dey double E mean say dem go now consider pipo from Commonwealth kontris - including India, Australia, Kenya, Fiji and Sri Lanka - to join di army, even if dem neva stay for Britain before.
Di reason for im relocation na sake of say e wan monitor di work wey contractors dey do for di airport and make sure say e dey standard.
Even when president aide ontop social media mata come follow dem talk, dem no gree hear her own, dem say na goga dem for government must come follow dem talk.
"I cari am for myself becos of di distance from my house to wia my daughter dey, becos e no safe," she tok " E bin dey dark so I gats use di torch for my phone so I fit see road" Tins only African mama fit use show love As she dey reach di house, she start to dey hear her daughter dey scream.
Merry Christmas Wishes: Buhari, Police, Road Safety, NEMA, PDP, APC, Adeboye & oda big ogas Seasons greetings 25 December 2018 Wia dis foto come from, Twitter/@PoliceNG_PCRRU Na only one message dey inside all di different greetings wey Nigerian leaders take chopulate 2018 Christmas on Tuesday.
On 27 September na im car bomb kill at least seven people, still wound dozens of others outside one restaurant for Mogadishu.
Skip Instagram post, 1 And this happened...”Charly Defrancesco will you marry me”?
Coronavirus: How COVID-19 fit be agent of peace for Cameroon
“She be pesin wey get home training wella and she nice, dis na some of di things wey i like about her.” Mohammed say e dey carry im wife dey go Nasarawa State wia e come from wen service end next month wia e go continue to survive on im tile fixing work before e get office work.
Senate ask service chiefs to resign because of insecurity for Nigeria
Princess Sayako of Japan Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Sayako Kuroda and her husband Yoshiki Kuroda attend one press conference afta dia wedding ceremony for Tokyo hotel 15 November 2005 For November 2005, Japanese Princess Sayako, di only daughter of Emperor Akihito and Empress Michiko, drop her title so dat she go fit marry her sweetheart, Yoshiki Kuroda wey be urban planner.
Why Nigeria Police declare Dino Melaye wanted Dino Melaye dey tweet from hospital bed Professor Ukertor Gabriel Moti wey be di declaration officer for di exercise say e no go work.
Massive fire explosion again dey happun inside Lebanon Beirut port Nigerian federal, state universities latest update on new schools resumption date Nigerian private universities concerns as FG okay reopening of schools Terwase Akwaza "Gana" come enta a public eye wen di Benue State Govnor, Samuel Ortom blow whistle say e dey terrorize di state and dey cause security problem for pipo of di north central state.
Kyari na Geologist with over 32 years experience inside di oil and gas industry.
Di meeting go hold for Abuja on Tuesday October 29, 2018 and na by force for all govnors to attend.
Explosion: London police say e fit be terrorism
Prime Minister Narendra Modi say im dey "pained by di plane accident".
James Gunn: Guardians of Galaxy stars say dem want director wey dem sack 31 July 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, James Gunn (right) with the Guardians of the Galaxy cast Di actors wey dey do Marvel Studios film, Guardians of the Galaxy, don beg say make dem bring back director James Gunn.
Social media react to Pogba penalty miss Manchester United show Lampard say im dey learn work For message wey di player post for Twitter wia im hold im pikin alongside photo of e late father Fassou Antoine and civil rights activist Martin Luther King, Pogba say "racist insults na ignorance".
Kenyan lawmaker wey carry pikin enta parliament cause commotion afta dem kick her out 7 August 2019 Wia dis foto come from, Twitter/@ntvkenya Wetin we call dis foto, Di lawmaker say na emergency make her carry her pikin go parliament One female lawmaker for Kenya wey carry her pikin enta parliament for Nairobi cause commotion afta dem kick her out.
"Evribodi don know di importance of di lockdown and di rangers dey dia to do dia normal duties," Isaac Phaala wey be media officer tok.
"Few weeks ago, sake of setback during my first rehabilitation, I need do additional fast arthroscopic procedure to my right knee," Federer tok for Twitter on Wednesday.
Meet di Nigerian girls wey nack US and China cari gold for tech competition How 2018 Nigeria budget go take benefit young pipo Secondary school students from all over di world drag 20 categories for dis year GRO wey focus on how dem fit use robots find solution to energy palava.
Boy wey dey inside Ghana gang rape video dey go jail Ghana Police Force don arrest applicants Video of di incident which dey circulate on social media show di student as he walk up to di podium while First Lady dey deliver en speech.
Another thing we de for inside dis tori Herdsmen crisis: 25 persons don die for fresh Plateau attack13th March 2018 Hitler fit join government for Nigeria22nd February 2018 Herdsmen attack: Six people don die for Plateau state25th January 2018 Herdsmen attack: Six people don die for Plateau state25th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Insecurity in Nigeria: Kontri pipo send SOS to President Buhari22nd July 2019 Insecurity for Rivers: 'Police need to use technology fight crime for di state'10th June 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal28 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
See wetin cause di deadly floods wey happun for Africa in October 1 November 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Man gada imsef dey waka inside flood Heavy flood wey plenti rain dey cause don displace hundred of thousands of pipo and more than 180 pipo don die for Africa sake of di flood wey happun for October.
Another thing we de for inside dis tori Cameroon: Paul Biya don announce say presidential elections go hold for 7 October9th July 2018 Anglophone crisis: Bullet from army-Ambazonia fight kill Fada for Bomaka?22nd July 2018 Cameroon weapons and fighters dey increase crime for Cross River - Govnor27th July 2018 Cameroon army and separatists di kill for Anglophone regions-US Ambassador19th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
oronavirus lockdown: Govnor Babajide Sanwo-Olu don order lockdown of Lagos 24 March 2020 New Informate 25 March 2020 Wia dis foto come from, Lagos State Governor Wetin we call dis foto, Only Lagos alone don record 30 out of di 46 confam Coronavirus cases inside Nigeria.
E no dey easy to bury somebodi papa.
We will fight this one when d time comes— Lucky Ailemen (@aluckiano) October 15, 2019 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 make I laugh first.
Police arrest #DropThatChamber campaigners Ghana, Jamaica visa free travels from July Speaker of Parliament, Mike Ocquaye unveil de new design last Friday when de architect, David Adjaye place courtesy call on am.
Wia dis foto come from, Adrian Roebuck Wetin we call dis foto, Di new rules bin enta writing for 1863 Dis na di tins wey you suppose know about Ebenezer Cobb Morley •Dem born Morley 187 years ago for Hull, England.
Dat time di soft drink company bin plan to show am for di whole world.
Royal baby: Duchess don born baby boy 23 April 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dis na di Duchess third pikin Na boy!
Wia dis foto come from, WEIBO Wetin we call dis foto, Dem comot di dead rat from di plate "I dey feel like say I wan vomit.
Coronavirus: Fake news wey don spread about Covid-19 for Africa7th March 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Fufu-corn and vegetables (njama njama), weh na kontri chop for grass-field pipo for northwest, na some chop weh almost all man di chop am for Cameroon just now.
Di jersey wey everibodi wan buy Wetin we call dis foto, Na for Port Harcourt Nigeria super eagles team begin dia 2018 World Cup qualifier Fans boku for Adokiye Amiesimaka Stadium, Port Harcourt as Rivers State goment make free gate pass for pipo to come give total support to di Super Eagles as dis na dia last game for Nigeria before Russia World Cup wey go start for June 16 Another thing we de for inside dis tori Nigeria vs Congo: Port Harcourt dey safe?28th May 2018 Super Eagles jersey wey everibodi wan buy28th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Another thing we de for inside dis tori FG go put soldiers for highway - Osinbajo14th July 2019 Olusegun Obasanjo letter to Buhari: Miyetti Allah say OBJ dey give Fulani herdsmen bad name, call for im arrest16th July 2019 Funke Olakunri: Police tok wetin dem sabi about Afenifere leader daughter murder13th July 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Di pocket money I collect na just small inside wetin i spend to reach Libya."
Buhari go present 2020 spend moni plan today Why dem dey give budget 'name' for Nigeria?
Boko Haram attack for di Northern part for Cameroon na everi taim, deh di cause plenti havoc for de area, about 27,000 pipo don die for Cameroon, Chad and Nigeria.
Also, im break record as im become di first African to collect award as best international act for di Music Of Black Origin (MOBO), where im flog people like Jay-Z.
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Adesanya deal na both for dress and shoe sponsorship, and e be di first MMA fighter to be sponsored by Puma.
For 1984 e launch im own name label.
Trump video dey make Nigeria army defend why dem shoot protesters
South Africa, Mauritius, Kenya, Rwanda and Tanzania na di Africa kontris for di list and na South Africa be di first inside di six kontris, followed by Mauritius, den Kenya.
Kennedy Agyapong dey on warpath to uncover identity of Anas Aremeyaw Anas Anas suppose get 24-hour protection - Ghana Journalists Kwesi Nyantakyi: Shadow player 'Number 12' dey in di grips of CID Police He talk for di video inside say "listen, I never come Ghana before, how say I fit be Anas?
Police officers for dia drill on Wednesday for INEC office Lagos, oga of police Mohammed Adamu don nack chest say im boys dey ground to provide security for officials and Nigerians during di election.
Dem accuse di security forces say dem use plenty force, including live bullets, to stop opposition protests.
We sidon wit two MMA fighters to find out how dis sport dey waka, why pesin go tok say na fight him wan dey fight and how dis sport don dey get face for Africa and Nigeria.
We at #WesternLotto r proud 2 be associated with you.
One man wey say im name na Oladokun, wey dey come di area well-well tell BBC Pidgin say di plumber wey im send to come work for di house tell am say im see di helicopter dey shake for up like e no balance as e dey come down.
The #DrugControlBill and the #MentalHealthBill that @NGRSenate is set to introduce will help to curb the illicit trafficking of controlled substances.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Mallam Makoda also yan say most days e dey wake up with back and body pains because wetin e dey lay for ground no dey soft and no dey make am sleep well.
Dis teenager say dis sad episode for her life happun after Boko Haram members attack dia town.
See im biography & palace journey here - Attah Igala Ameh Oboni: Igala Kingdom in Kogi don announce death of Michael Ameh Oboni II - See im biography & palace journey here 27 August 2020 Wia dis foto come from, Facebook/Idakwo Michael Ameh Oboni Igala Kingdom in Kogi don announce di death of Michael Ameh Oboni II, di Attah of Igala (King of Igala.
How African teams perform for Day 1 Italy 3 - 0 Ghana Brazil 6 - 0 Nigeria Angola 4 - 0 Ukraine USA 3 - 0 Liberia Turkey4 - 1 Kenya But Dosunmu say im get confidence say Nigeria suppose do well for dia game with Russia on Monday.
For you to use dis five Nigerian airports you must obey dis new rules Nigeria don suspend 21 June airport reopening - See why goment take dis decision Wetin be di latest update?
Plateau state curfew: Jos dey for lock and bolt sake of killi killi
Her Fashion sense Soul sister, tom-boy and sisi eko na di kind of style wey Tosyn Bucknor dey like dress wen she step out.
Im also use small small note wey Mandela write down.
Sanchez, 29, been almost join Manchester City last summer.
Mourinho former rival Arsene Wenger, wey don become Fifa new head of global football development, don already criticize why referees no dey use monitor wey dem put for field for dem.
Di airline, wey be Jet2, talk say na normal thing as people no too show because na dia last flight wey dey travel from Glasgow go Greece dis year.
Skip Twitter post, 1 BREAKING: We're calling on @femigbaja to immediately withdraw the illegal and unconstitutional Infectious Disease Bill, copied from Singapore.
Wetin we call dis foto, Uba Abdullahi say na only 3 dem bury for dia side Abu Garzal wey dey stay Kano city lose im papa 4 days ago and e say na 8 pipo die for dia area in one week.
'Herdsmen' don kill two priest and 13 worshippers for Benue State
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, New York City dey popular as "di city wey no dey ever sleep," and nightlife na one of di reasons wey e get dat name Di city council bin vote well-well say make dem comot di law for for October 31.
Another thing we de for inside dis tori Monkeypox: No chop bush meat - Health Ministry6th October 2017 Nigeria: How you go take know say dis na Monkeypox7th October 2017 Monkeypox: How di virus enter 7 Nigeria states10th October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
resident Biya order military court for free Maurice Kamto and odas 5 October 2019 Wia dis foto come from, Maurice Kamto Facebook Opposition Cameroon Renaissance Movement, CRM party leader Maurice Kamto and e supporters dey among de 90 pipo weh president Biya order military court for stop dia case.
Oga Ehanire say, "e don become necessary to issue dis travel advisory to Nigerians.
Another thing we de for inside dis tori Khloé Kardashian fire Jordyn Woods 'na you make my family break up'2nd March 2019 Oscars 2019: Spike Lee, Regina King, Green Book win awards, black woman make history25th February 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Same images replicated all around the city pic.twitter.com/jR6dIMXVNK— Ikechukwu Kalu (@kentuch005) January 14, 2018 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Flies now infests homes becos of in evacuated dirty bags.
Another thing we de for inside dis tori Election Postponement: How INEC put coma for my wedding19th February 2019 Aide to Cross River Govnor land police custody ontop accuse say im 'sleep' wit 15 years old girl13th December 2018 Nigeria 2019 Governorship Elections: Why Akwa-Ibom, Rivers, Cross Rivers and Kano na states to watch8th March 2019 Video, Money woman: Di children wey dem dey sell to pay igbese17th September 2018 Video, Calabar Carnival 2018: 'Na me introduce Bikers, make more young pipo come di Carnival'27th December 2018 Nigeria: Why Ichi no be any ordinary gorilla12th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Africa: See how stars abroad dey feel home dis season 28 December 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Star Wars actor John Boyega waka from Hollywood enter Lagos for di holiday and im say 'chill no dey' Plenty people carry demself go house from oversea, on top say dem wan celebrate di holiday season.
Senator Abiola Ajimobi na former govnor of Oyo state South-West of Nigeria wey serve between 2011 - 2019.
And statistic only dey tok about one part of di tori—pipo wey dey campaign say pipo no dey even report case of rape to police.
Wetin we call dis foto, Barinaadaa Saturday and Chief Bira Saturday pickin die three years ago "Oil dey always full di place wey we take dey farm.
Two years ago, for one migrant detention centre for Libya, I meet one prisoner from The Gambia, wey ask me to help am pass dat kind message give him family.