text stringlengths 21 14k |
|---|
Na on Thursday 7 February, 2019 na dem suspend di strike. |
Niger State NIGER FH Investment Limited CBT Centre, Uphill rest house estate, kobwa,Kuta, Niger State NIGER Federal Polytechnic, ICT Hall, Doko Road, Bida, Niger State NIGER Federal Univeristy of Tech, E -exam Centre 3, Main Campus, Gidan Kwano, Minna, Niger State NIGER Federal University Of Tech, Electronic Test Centre, Gidan Kwano Campus, Minna, Niger State NIGER Federal University of Technology, E-Exam Centre 2, Main Campus, Gidan Kwano, Minna, Niger State NIGER IBRAHIM BABANGIDA UNIV. |
"Di match mean more than three points for us because na against team wey dey for first place, if we wan be number one, we need to win di game," na so Guardiola tok. |
Do your waka for weekend and public holiday Public holidays and weekends, especially Sundays, na di best to drive for Lagos because road dey free for di city. |
Wetin we call dis foto, Fans also get chance to pose with di cup Wetin we call dis foto, Na Germany be di defending champions of di World Cup World Cup: Fifa don punish African nations Di fans also get chance to snap picture with di World Cup trophy and win many other prizes from BBC Lagos. |
DisCos dey enta partnership wit GenCos to get special electricity supply for di willing seller, willing buyer customers and dis one different from di light wey dey come from di national grid. |
Obasanjo also tok say im get serious doubt say di present Independent and Electoral Commission, INEC, get wetin e take to conduct free and fair elections. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, America President wan ban TikTok E neva dey clear if Oga Trump get right to ban TikTok, how im go take enforce di ban or how im go take handle wetin di law tok for dis kain mata. |
Chiamaka Ndika, na regional manager for Commonwealth scholarship and fellowship for West and Southern Africa, she say, di common history wey all di kontris wey dey Commonwealth get with British govment na im make di organisation "relevant." |
Wetin we call dis foto, Thrive - one of di vegan restaurant wey dey Lagos Vegan communities dey ground Nigerians wey want beta health lifestyles do dey grow, especially for fitfam pipo - more and more pipo don dey do vegetarianism and veganism. |
Another thing we de for inside dis tori Strike dey come if minimum wage no come - Trade unionist31st May 2018 Papa wey just born pickin suppose get holiday - Unicef26th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Cardi B don break up wit her husband Offset afta one year Offset 'side chic' say she no know say Cardi B marriage bin serious Na wetin im tok for im birthday wish, say e no say e no do am well but ee wan spend Christmas and di rest of im life wit her and dia pikin, Kulture. |
Young people wey dey ginger others Sonneborn contest under Democratic Party to win nomination to face Republican Govnor Phil Scott. |
Ulo tell BBC Minute about wetin e dey like to be woman wey dey work for club industry.. |
World Cup 2018: Dat pig, Turkey ref, VAR and shaku-shaku. |
Komla Dumor Award 2019: Di search for di rising star of African journalism 5 February 2019 BBC dey find di next rising star of African journalism for di BBC World News Komla Dumor Award, wey don enta di fifth year. |
Sometimes e dey difficult for ordinary pipo to sabi which kain cryptocurrency go make dem money, because now, different different types dey comot everytime. |
Hearn been don criticise di Wilder team sake of say dem do dia business for social media, as dem believe say "na for boardroom dem dey agree deals, not on instagram." |
Bello Nura wey be presenter for Freedom FM Kano say im know di name Rabiu Akalta even before e start work six years ago. |
Dis one fit help di immune system to fight di infection, but too much of am fit cause ogbonge damage throughout di body and e fit be deadly. |
NBC wey say dem give all of dem di highest level of sanction say radio stations too break di rule including oda big stations like AIT and TVC. |
For inside police dem official Twitter account, dem post more dan 10 tweets on dis mata, wia dem say di two suspects confess say na dem bi di gang leaders and say na for Kwara State - wia di robbery attack happen - na im dem catch di two of dem. |
Menzgold Saga: Business no be thing for di Pope - NAM1 to Ghanaians Menzgold company dey make some pipo heart beat gbimgbimgbim for Ghana Meanwhile, Menzgold carry Bank of Ghana den Securities and Exchange Commission go court over claims say di two regulators dey spoil dema business. |
Another thing we de for inside dis tori Lion King The Gift: Yemi Alade tok about her feature for Beyoncé album and future of African music Di singer dey among African artists wey Beyoncé feature for her new Lion King album.17th July 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Final Results of Edo state Governorship Election 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise 10 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund. |
Wetin pipo dey tok about Lagos Skip Twitter post, 1 Funny thing is that Lagos is one if the cheapest cities in the world. |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 For Bauchi State, Police tok-tok pesin, Kamal Datti say because di IMN members no hear word, dem gatz use maximum force to drive pipo comot street, but say di police neva get any news anybody wey die. |
Seven tins wey go shape Malawi election Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Modi supporters in Assam celebrate the results Over 600 million pipo don vote for di six-week long process. |
Plenti political speech and tok-tok go dey but di UK go still be member of di EU Customs Union and Single Market until di end of di year. |
kontris need for change policy, go for style weh e be friendly for business, wit young pipo weh deh di create tins if dey use digital platform deh go create jobs for dem-selves, Songwe add. |
Shatta Wale don sign new music deal |
Skip Twitter post, 1 Just signed Bill. |
Na current ABU Vice Chancellor, Professor Ibrahim Garba settle di mata wen im confam to di senate say Melaye na graduate wit third class Geography degree for ABU. |
Where BBC News dey depend on one single source for one important part of dia coverage, we go try give credit to di source, where possible. |
Another thing we de for inside dis tori Paul Biya wan do surprise broadcast to Cameroon pipo10th September 2019 Paul Biya don order national dialogue for end of September10th September 2019 Cameroon: Weti no deh President Paul Biya e New Year message?2nd January 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
af go use Video Assistant Referee for CHAN 2018 29 November 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Fifa wan use Video Assistant Referee technology for di 2018 World Cup for Russia For di first time for African Nations Championship (CHAN) wey go happen for Morocco, dem go use Video Assistant Referee (VAR) technology. |
Deputy Head of Communications for Electoral Commission of Ghana Yussif Ayuba tell BBC Pidgin say "so far di Yes or No voting process be peaceful, sake of dem no experience any problems." |
She hold commercial pilot license and also underwent tactical flying training for di Agusta 109 Power Attack Helicopter in Italy. |
Some truth fit dey di division of Boko Haram, as afta Abubakar Shekau pledge alliance give di so called Islamic State, dem hand ova leadership of di Islamic State West Africa Province (Iswap) give Abu Musab al-Barnawi in 2016. |
Wia dis foto come from, Scott Gries/Getty Images Wetin we call dis foto, Rappers Nas and Jay 'Z' sef don get dia own history Nas and Jay 'Z' After Tupac and B.I.G die, na Nas and Jay 'Z' come takeover rap music. |
R. Kelly chop arrest for 'sex trafficking' Woman wey bail R. Kelly dey ask for refund 'E pull my head down' Anoda R. Kelly accuser don open mouth Di extent of di injuries no dey known, Mr Greenberg tok for Twitter. |
For secondary school her family begin accuse her say she "na gay." |
One group for Nigeria bin protest start last week wey dem call #ReturnOrResign. |
Anglophone activist dem dey demand for another protest on 1 October, after thousands carry their protest enter street last week, sotay some of dem even carry flag wey dey different from Cameroon flag. |
Di Nigerian Labour Congress (NLC) too don say dem go strike just as group called RevolutionNow say dem go enter street all over Nigeria to protest. |
End of Facebook post, 1 Tins you suppose know about Naira Marley Naira Marley don plead not guilty to all di charges wey di Economic and Financial Crimes Commission bring against am. |
Dis tori from Pogba dey come afta fans abuse am on social media afta im miss penarity against Wolves on Monday. |
She enter her Facebook to talk di tori and say na three years ago di thing happen wen she and one producer go visit Westwick for im house. |
This experience has been an affirmation of a grander purpose. |
She come inform say di Oba of Benin kingdom sef don call di whitch doctors to draw dia ear on top di matter. |
Dis na short version of im full report. |
Another thing we de for inside dis tori Why Chimamanda Adichie been yab French Journalist wey wan know if Nigeria get bookshop28th January 2018 Chimamanda Adichie don talk about her sexual abuse wen she bi 17 years20th April 2018 Video, Woman dey equal to man. |
Dem claim say tin like land, education and even goment job no dey reach dem. |
Ministers and civil servants from di G7 countries dey meet throughout di year to discuss tins wey concern dem. |
Lass lass di na di proposal wey United 2026 majority of di member kontris cari support give. |
Progress so far Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: Buhari for address Nigerians directly to show concern - PDP1st March 2020 Coronavirus-Virus: Nigerian footballer don become di first player to get di disease28th February 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Coronavirus treatment: Claims of COVID-19 cure only dey for social media |
Di Nigeria Centre for Disease Control don release statement say dem go join bodi with di World Health Organization (WHO), US Centres for Disease Control and some other agencies to tackle di Lassa fever wey don hit some states for Nigeria. |
I hope Garba Shehu & Abba Kyari are set to get a marching order from Mamman Daura on this. |
Some of di prisoners wey don graduate dey help to teach dia mates, while NGOs dey send volunteer teachers. |
"So if I go hotel go do my legitimate work as makeup artist and dis kain tin happun, dem go say I be prostitute? |
lateau Killings: 'Herdsmen kill eight members of my family' 26 June 2018 Afta Police confirm say 86 pipo na im die for di attacks wey happun for Barkin Ladi, Plateau State, one of di victim wey im name na Ezekiel Danbwarang don narrate give BBC how di herdsmen kill eight of im family members. |
They were quickly repelled by the Spanish police before they could do any harm. |
Dat na wetin one Lagos resident talk on top di new law wey Lagos, di commercial capital of Nigeria, bring against people wey dey rape women. |
I dey travel go Beijing and Shanghai for February, I go wan know which precautions make I take wen I dey there? |
Another thing we de for inside dis tori Ariana Grande wan marry12th June 2018 Hailey Baldwin: 'We bin tink say Justin Bieber go engage Selena Gomez' - Fans9th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Wia dis foto come from, Getty Images For di Nigerian president, im no even wan call dem Fulani or Moslem. |
Police for Nigeria don catch Ifeanyi Dike, wey been escape from police custody for August . |
We support di Fulani herdsmen to build ranches because Benue state no get land for grazing reserves, grazing routes, cattle colonies or Ruga settlement' di govnor yarn. |
"I see am as natural way to go afta I leave school to continue di hobby of my childhood," na so Tejuoso tok. |
End of Twitter post, 4 Another thing we de for inside dis tori Justice for Tina: 'She suppose write WAEC dis year but now dem don kill am'29th May 2020 Ikoku 4: Court remand four ex-policemen for for di murder of Chima Ikwunado7th July 2020 How Civil Defence officer stab, kill Police officer for Lagos1st June 2020 Video, Ikoku 4: Victor, Ifeanyi and Osaze witness how Chima die of torture inside police cell6th February 2020 Video, Tina death: Her family share dia pain on how Tina Ezekwe die3rd June 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal24 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
But African Affairs Analyst, Moses Tedeke say although e don do better thing for im country and plenty Africa people respect am, e no get di political muscle to make oda African leaders follow im vision. |
Di BBNaija female housemate from Delta State, southern Nigeria wey dey contest di 2020 television reality show bin tell di show host on Sunday for di live lunch say she hope to get di best time of her life during di show. |
- E finish primary school for King's College, Lagos. |
Another thing we de for inside dis tori CHAN quarter final results Host Morocco and Sudan don book dia semi-finals ticket for di African Nations Championship.28th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Nancy Pelosi explain why she tear Donald Trump 'State of the Union 2020' speech5th February 2020 Donald Trump impeachment charges no fly for US Senate but wetin Mitt Romney do surprise am6th February 2020 Trump impeachment: Why di president dey on trial and tins wey you need sabi20th January 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Kofi Annan funeral rites dey on for Accra |
April own too don join queue now. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Nigeria Air: Rich man fit meet poor man - Hadi Sirika Oga Ore say although e no know wetin truly happun but e know say di goment go like to do evri tin correct, pass through di five stage wey Nigeria Civil Aviation Authority (NCAA) dey recommend and dey check bumper to bumper. |
Mohammed Adoke: Court don grant Nigeria former Attorney General N50M bail 30 January 2020 Wia dis foto come from, EFCC/Twitter One Abuja High Court don grant former Attorney General of di Federation, Mr Mohammed Adoke bail in di sum of N50m and one surety. |
Kylie Jenner don born baby girl 5 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Rumours bin also dey say she break up wit di pickin papa, Travis Scott but im dey di delivery room when she born Kylie Jenner wey be 20 year old business woman wey dey sell makeup things, don born her first pickin with her US rapper boyfriend, Travis Scott. |
Three House of Assembly dem for north, east and central regions of di kontri wake up for Monday 30 July, to serve impeachment notice give speaker, deputy govnor and govnor each. |
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Wen tori pipo ask am weda NWC supervise di election, e tok say e no fit answer dat kain kweshon. |
For dis one man car washer tin you go need bucket, soap and brush, good for you if the compound get water. |
Right now, na journalists dey bring togeda stories from news organisations and selection of headlines and pictures for di MSN site. |
If you remove everything including all di natural sugars and water, dem go leave you wit 3g of fibre. |
No monitor social media, Nigerians tell military Top ten tweets from Lauretta Onochie, presido Buhari assistant Though im no gree tell BBC Pidgin wetin NUJ go do if NBC no lift di suspension, im clear say di joinbodi no go siddon fold hand dey watch. |
E neva too tey when Nigeria President, Muhammadu Buhari, come back to im country after im travel go London for over 100 days for hospital treatment. |
Another thing we de for inside dis tori No Bra Day: Pipo dey torchlight cancer awareness in special way13th October 2018 'My breast wan kill me'15th May 2018 Video, 'How cancer make me cut my breast' - 24-yr-old lady20th December 2017 Video, IVF: Wetin I cari eye see five times I do IVF to get pikin31st August 2018 Surrogate pregnancy: You go gree carry belle for anoda pesin?5th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Trump: Wetin dey inside di US President letter wey blast WHO19th May 2020 Video, Coronavirus: 'Evacuate us now,' Ghana students for Wuhan send SOS message to Akufo-Addo17th February 2020 Coronavirus: 'E be like wia zombie don takeover' - Nigerian student for China28th January 2020 Trump hydroxychloroquine claim to prevent coronavirus no dey okay wit COVID-19 experts19th May 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
China di give masks for kontris, and if any Cameroon no fit buy mask why e go for China, Limangana kweshion. |
But de wan weh e bi shake de capital, na student weh e kill Maths teacher for government high school Nkolbisson inside Yaoundé. |
To see weda you qualify for di role and apply, click here You fit also blow our trumpet for social media with di hashtag #BBCKomlaAward. |
Dem advise goment to: Provide correct food processing machinery and ogbonge storage system wey go fit store food for di seasone comot and still sell for normal price if dia season don go. |
Pipo no dey dey aware wen di farmers dey kill di herdsmen because nobody dey interested to know and nobody dey tok about am today." |
But Tillerson no get time for small talk as we don see for im other African trips. |
He's a super star like me and you and plenty others on the continent. |
R. Kelly don comot jail afta payment of child support 10 March 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, R. Kelly wey dey released on bail for im sex accuse last month enta back for child support American singer, R. Kelly don comot prison for Chicago afta di payment enta for di $161,000 e bin dey owe for child support. |
Dis na wetin di Federal High Court for Lagos order on Wednesday. |
Pesin come out alive three days afta seven storey building collapse for Port Harcourt Tornebari Nnee bin trap inside di building for five days before dem rescue am. |
Joshua go defend im world heavyweight titles against Povetkin from Russia. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.