text
stringlengths
21
14k
Another thing we de for inside dis tori Di boy wey dem kidnap from im family to guide blind beggars for Nigeria19th May 2019 "I drink poison when I see say I don blind"11th March 2018 Video, John Yekini na blind music teacher wey teach Cobhams Asuquo piano.18th March 2018 Video, Ruga village for Abuja wia small pikin d...
UNGA, 2017 "Anoint person wey go take over, na inheritance?
Di situation dey very tense right now," na wetin di lawyer tell .
As par say na India movie Kano pipo watch wella for 70s and 80s, dem fall in love wit all di singing and dance dance.
Di rain, wey start Sunday night, fall sotay e no stop until di following day.
Di lawyer wey leave her work to help mama dem born pikin Five Nigeria women wey strong like Theresa May First African woman to win Pakistan assembly election Producer: Ahmed Ambali of BBC Yoruba Service Video journalist: Hans Fannon Another thing we de for inside dis tori 0:58 Video, Meet di security men wey return bag...
Another thing we de for inside dis tori Cameroon cook wey kill im Nigerian madam go die by hanging21st May 2019 Video, Anglophone Crisis: Comedians wan use comedy 'heal' pipo for Cameroon displacement camp28th May 2019 Joseph Assomo say na inside confusion army burn houses, spoil cargo for Alachu17th May 2019 Cameroon ...
Mans Not Hot: Di man wey dey behind Big Shaq Nigeria: Singer Simi land for US Billboard charts Apart from music, Beyonce get other business wey she dey do like her Ivy Park fashion line.
As single mother wey she be, Tonto take to her social media account to celebrate her role as a mother and as a father to her four year old son.
I no tink say we get data from di African population yet becos our genetic makeup dey different.
To dey avoid all dis, I use to work 10, 12, 14 hours every day, on weekends and even for holiday time.
Malema dey popular for him red cap and his very Africa centric toks.
Adam Ahmed O., professor of security and middle east history for di Nigeria Defence Academy, Kaduna, say di word Al-Hajj na Arabic word from Qur'an meaning "di pilgrimage."
"Dat na di major tin we dey drag.
Di men wey wan be President of Cameroon Another thing we de for inside dis tori Cameroon presidential election: Di men wey wan be President4th October 2018 Cameroon Anglophone crisis: Red Dragons and Tigers - rebels weh deh di fight for independence4th October 2018 How social media helep 2018 Cameroon election campaign...
Wetin we call dis foto, Late Ibidun Ighodalo family don open condolence register on Monday for dia domot inside Ikoyi.
Theresa May promise to resign once dem pass her Brexit deal He tok am for business event for Manchester afta dem ask am if he go be candidate and him reply say he go do am.
Recently, di Shiites protests don lead to di deaths of pipo for di kontri, afta dem clash with security agents.
Abraham dey also dey treat imsef to correct country music as e dey push im show glass for street.
Another thing we de for inside dis tori Western Togoland: Police arrest separatists group wey wan tear dema bodi from Ghana den declare independence on May 97th May 2019 Foreign Direct Investment: How Ghana overtake Nigeria as largest FDI recipient for West Africa23rd January 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin ...
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Since weh palapala start for Anglophone regions for Cameroon for nearly two years now, about 40,000 Cameroonian run enta Nigeria and problem be bi how for get place for sleep.
She say she bin go night party for Eko Atlantic wey D'banj former manager Franklin invite her come.
For some time now, English speaking Cameroonians say di French-speaking majority dey marginalise dem.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 For beginning of dis month, dem close some factories wey dem believe say dey pollute di water as di goment dey try make sure di river dy clean again.
Another thing we de for inside dis tori Michael Emenalo: Chelsea technical director don waka after 10 years Michael Emenalo, Chelsea technical director, don leave im post after 10 years for Stamford Bridge.6th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate ...
Im say odas wey wound dey for hospitals for Offa and University of Ilorin Teaching Hospital.
Wia dis foto come from, BOSF Wetin we call dis foto, Di way dem find Pony for 2003 wen dem go rescue am.
Wia dis foto come from, Getty Images "E bin dey clear dat time say im no go run again for Uefa's Exco, and im no dey dia again."
She come say sometime last year October, federal goment bin do census alias count umber of private schools across di kontri, so dem get record of di name and location of all di private schools so dem for like dem to use dat informate alias database to facilitate di payment, dat way many private schools for benefit.
Another thing we de for inside dis tori Eid-El-Kabir: Sallah ram wey cost no go stop Port Harcourt pipo to celebrate21st August 2018 Eid Mubarak: 'Sai Baba, Sai Baba' as Presido Buhari trek '800 metres' go slaughter Sallah ram21st August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey ...
That’s why you’re still reaching to this day to figure out nothing.
Hemeti na di commander of di Rapid Support Forces (RSF) - wey follow di notorious Janjaweed militia - wey dem accuse do genocide for di Darfur region of western Sudan.
pic.twitter.com/g74cyD6b6K— Donald J. Trump (@realDonaldTrump) September 10, 2018 End of Twitter post, 2 US National Hurricane Center say di hurricane dey too dangerous and fit affect tins wey dey 40 miles from di centre of di wind.
Another thing we de for inside dis tori Gaddafi bring herdsmen palava come Nigeria - Buhari12th April 2018 Dem rescue 50 Nigerian migrants before ship sink for Mediterranean sea11th March 2018 Ghanaians get hand inside Libya slavery8th March 2018 Libya Migrants: Returnee dem flights dey suspended - Agency16th January 2...
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Lagos State record over 1,000 cases of domestic violence for 2017 Many people don dey report more cases of domestic violence sake of say e get office wey dey chook eye for dat kain mata and get conviction wey fit make person go prison sake of child sex abuse or wife batt...
De 'boys' first make video and for inside Afiri tok how e bi go see army man weh e ask e for friendship, 'njomba'.
Omar na former refugee wey from Somalia she bin enta America and she dey replace anoda record breaker, Keith Elllison wey be di first Moslem congressmen for 2006.
Wia dis foto come from, Kevin Winter/Getty Images Wetin we call dis foto, Susan Bro announce the Heather Hayer foundation wey go help fight hatred.
Meanwhile Terry Mangos, wey be di mama of di five-year-old pickin wey model di shirt don talk say all dis vex people dey vex for H&M dey useless and make people comot mind for di thing.
HSBC: ‘No give fake prophesy about 2019, just return our money’ – Nigeria
Yesterday Hugo Broos weh e win Nations Cup title with Cameroon for 2017 sign for club KV Ostende for Belgium, as Sports Director and e don clear road for Cameroon for sign new coach.
Authorities say dem torture and sexually abuse some of di victims.
Skip Twitter post, 1 After watching the fever video, I’m looking for romance I just want to hexperience chemistry, physics and biology at ones #Fever— Toke Makinwa (@tokstarr) October 24, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 I don't care if they're really in love, just doing it or milking an entire situati...
Di pishure wey tori pipo Time magazine release, show say di Prime Minister dress like black pesin, come use paint wey make im face and hand brown like black pipo inside di 2001 year book.
Another thing we de for inside dis tori Under-20 World Cup: Flying Eagles waya Qatar 4-0 for opening match24th May 2019 Egypt say fasting affect dem for World Cup28th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey...
Anthony Joshua don gree say im dey beg to fight Deontay Wilder
Di group members name na Shifi Emoefe, Tunde Akinsanmi and Zeal Onyecheme.
AFCON U-20 Niger 2019: Cameroon don qualify for next round Cameroon Toko Ekambi don win Foe prize Njomo Kevin weh na President for small committee weh e go interview de coaches for Paris explain say de person weh deh no interview no still deh for de race for lead Indomitable Lions.
Another thing we de for inside dis tori Why flood dey hammer Africa30th August 2017 Cyclone Idai: Woman born ontop Mango tree inside flood3rd April 2019 Cyclone Idai: Water don swallow big area come kill hundreds of pipo for Mozambique19th March 2019 Video, Rainmaker: Meet man wey claim say im fit make rain fall and st...
Di specialist don try plenty method to trick di lions come outside so dat dem go fit catch dem.
Yet you rob and defraud Me.
Nipsey Hussle: Drake, Rihanna and J Cole , MI, KCee pour tributes for di rapper wey gunshot kill
How salacious Salah sama Roma After pipo start to post how dem increase hotel price for social media, na im residents decide say dem go take am personal, open dia house to fans.
from Victor Fingesi ADP govnorship candidate Plenti dey for Rivers state but all of us dey suffer.
Another thing we de for inside dis tori Ebola: Officials for DR Congo don confam five new cases for Equateur province3rd June 2018 DR Congo Ebola outbreak 'no be global emergency'18th May 2018 Ebola: DR Congo don confam new outbreak for di kontri9th May 2018 Sierra Leone: 'Some people don blind, some dey impotent' - Eb...
Scientists - Barcelona dey shake wen Lionel Messi score goal - Scientists 10 April 2018 Wia dis foto come from, Alex Caparros Wetin we call dis foto, Lionel Messi dey make di earth shake Wen Lionel Messi score one of dose im ogbonge goals, di city of Barcelona dey shake.
Skip Twitter post, 1 Professor Yemi Osinbajo, SAN, is a very competent administrator, intelligent, responsive and highly Presidential.— King Sola (@Solar_unique) August 14, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Professor Yemi Osinbajo.....you are the best, you are nothing but a blessing to this generation an...
Drogba tell tori pipo say na Roman Abramovich, wey own Chelsea for English Premier League na im ginger am to become business owner.
"I dey happy to see my loved ones and my supporters, I really need dis, so I dey happy to dey outside di house."
Anas Number 12: Abedi Pele, Kofi Amoah and three odas dey lead Ghana football committee 14 June 2018 Wia dis foto come from, Vittorio Zunino Celotto Wetin we call dis foto, Abedi Pele na fomer African footballer of di Year Ghana goment don set up five man committee wey go dey incharge of football for di kontri for di m...
Another thing we de for inside dis tori Trump: Why Nigerian pikin wey dem born for US no go get American citizenship30th October 2018 President Trump don start campaign for 2020 election28th February 2018 Donald Trump say US economy go 'fall yakata' if dem impeach am23rd August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit imm...
Na like 420,000 pipo dey work on New Year eve without pay.
Di BBC don contact di company for comment.
Agriculture minister, Audu Ogbeh, tok am for Abuja as im dey yan some young pipo under di name Guardians of di Nation Internation (GOTIN).
Tori be say masked security men first block Senators wey no dey support Presido Muhammadu Buhari not to enta di National Assembly complex, come allow Senators wey dey support di presido to enta.
Oda bill wey President no sign na bill to establish Police Procurement Fund, bill to amend di Environmental Health Officers Registration, bill to establish di Chartered Institute of Loan and Risk Management of Nigeria and bill to establish di Chartered Institute of Public Management of Nigeria.
Na magomago pursue me comot as military leader
But no be only Ariana Grande bin di star wey don yab her ex.
Another thing we de for inside dis tori President Akufo-Addo order for arrest of GFA Chair over fraud22nd May 2018 Ghana: 3 things President Akufo-Addo fit teach President Buhari8th March 2018 Ghanaians to Akufo-Addo: 100K Nation Builders Corps jobs be proof say gov't dey think2nd May 2018 Ghanaians bore $100,000 'gold...
Wia dis foto come from, Getty Images British-Ghanaian grime artist Stormzy na im be di big winner for dis year's Mobo awards.
Wia dis foto come from, BBC Sport Wetin we call dis foto, Before im go China, Anichebe don play for Everton, West Bromwich Albion and Sunderland Beijing Enterprises and di strike bin don get kwanta since last October and im don find lawyer for di mata wey im carri go meet Fifa, but di joinbodi neva react to di whole dr...
MTV Awards: See as Black Panther star give real life hero tuale 19 June 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, James Shaw Jr., wey tanda for left bin fight person wey wan do mass shooting for Waffle House, US.
Na Egypt presido, Abdel Fattah El-Sisi launch dis idea as di Chairman of African Union (AU) and as pesin wey dey preach for post-conflict reconstruction and development to dey for Africa.
For dem, more dan 700,000 people don run go oda areas for kontri, and nearly a million pikin dem no di go school.
She say Kagame party wey be di Rwandan Patriotic Front too strong, and dem no dey give chance to di opposition.
Former minister Ama Tutu Muna bin close de company deh e bi di check de rights di pay musicians, SOCAM.
Felix Tshisekedi: Opposition leader na di winner for DR Congo presidential election
End of Facebook post, 1 Den for Monday e komot dis one for Facebook and twitter.
According to di police, ASP Felix Adolije of di Intelligence Response Team (IRT) bin dey lead di team wey dey carry di kidnap suspect, Hamisu go command headquarters for Jalingo, wen soldiers begin shoot dem.
Clitoral Orgasm Dis na di most common one and more than 90 per cent of women go get one wen dem begin touch dia clitoris.
Lagos Fashion and Design Week 2017 don start
Vice Prime Minister Wang Yang (62), Han Zheng (63) wey go dey in charge of di Chinese People's Political Consultative Conference.
Another thing we de for inside dis tori Eti-Osa constituency House of Representatives election debate as e happun4th February 2019 Eti-Osa debate: Ibrahim Obanikoro say im papa na im Godfather4th February 2019 Banky W: Popular Nigeria musician go contest 2019 election11th November 2018 2019 Elections: Dem pay Simi and ...
Another thing we de for inside dis tori Sagamu: Remo kingdom boil sake of protest against 'SARS hand inside death of Tiyamiyu Kazeem', Police IG order investigate24th February 2020 17:09 Video, Di torture virus: Evidence show how Nigeria security forces dey torture pipo for detention, 17,0910th February 2020 10 things ...
Another thing we de for inside dis tori Cameroon SDF, CPNR party threaten to boycott 2020 twin elections29th November 2019 Cameroon opposition CRM say deh go boycott parliamentary and council election race26th November 2019 Cameroon elections: Candidates weh deh reject dia files get two days for file complain10th Decem...
"I take di money and agree to give away my eldest pikin Nazanin for marriage.
Boko Haram: Five times wen Abubakar Shekau don die
#landexpropriation @realDonaldTrump @PresidencyZA— South African Government (@GovernmentZA) August 23, 2018 End of Twitter post, 2 South Africa Presido Ramaphosa announce for 1 August di ruling African National Congress (ANC) go continue wit dia plan to change di constitution wey go allow dem seize any farm without com...
Another thing we de for inside dis tori Lions don attack and chop 'thief' for South Africa park12th February 2018 Five Lions dey waka free for South Africa9th September 2017 Nigeria: How Rats chase President Buhari from office22nd August 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers46 mi...
"Dressing for beauty" dey illegal; na modest clothing and make-up dem dey encourage.
Samuel Eto Fils go bi messenger for peace for Anglophone regions Cameroon: Phillippe Troussier don komot for shortlist AFCON U-20 Niger 2019: Cameroon don qualify for next round AFCON 2019 logo don komot Spectators for Mfadena, Amadou Ahidjo stadium watch good game as Lionesses control de whole match.
He will hide his money further.— PI (@_P1per_) November 30, 2019 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 One of the ways to get rich now is commit crime of 100billion and get 1billion bail from Court...hahahaha.#sarcasm#mompha— Samuel loveday (@sammylvday) November 30, 2019 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post,...
Any officer wey approve building plan wey no carry pipo wit disability for mind, go enta jail for two years or pay fine of N1 million or di two punishment.
Former Fifa president Sepp Blatter believes Morocco should stage the 2026 World Cup because of the logistical challenges thrown up by the joint bid from Canada/Mexico/United States.
School resumption in Nigeria: Guidelines for school reopening see wetin Nigeria goment tok
Another thing we de for inside dis tori NAFDAC dey draw ear give Nigerians say sniper no fit preserve beans, oda food’10th November 2018 Four Catholic priests kidnapped in Nigeria don regain dia freedom10th November 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours ...
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Oga Trump na pesin wey dey like use twitter, but dis hailing im give di girl shock many pipo.
Anglophone crisis: Goment don launch emergency plan SDF senators vex as Senate ignore Anglophone motion But, Cameroon refugees dem for Nigeria under Southern Cameroons Refugees and Asylum Seekers for letter weh deh sign send am for United Nations High Commission for Refugees UNHCR for Abuja say deh no wan assistance fr...
Nigerian comedian Emmanuella don land movie role with Disney Wetin di couple bi wan achieve?
Di case involve some Sudan goment officials, di Janjaweed and rebel leaders.