text stringlengths 21 14k |
|---|
End of Facebook post, 1 Dis person dey appreciate how di episodes better reach. |
Make we look some of di lie-lie wey dey ground as cancer dey concerned.30th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch A... |
Lassa Fever: Nigeria dey really face more case? |
Kaduna 'torture house' do me 'like hellfire' Why I wan continue di business - Chairmo of Kano 'torture houses' Alfa Ismail, na one of di suspect wey police arrest im say di work dem dey na to pray for di pikin dem. |
Surulere na also di headquarters of sports for Lagos wit stadiums for di area. |
Nigeria 2019 elections: Oversabi make some military men cause katakata for elections |
As for Buhari, come on, do better man. |
Money for pipo wey dia salary high dey grow times two of how pipo wey no dey make plenti money income dey grow, according to di World Bank. |
Zamfara killings For plenti months now, residents for Zamfara state never fit drink water keep cup for ground as jaguda pipo continue to dey terrorise communities, dey kill, kidnap and destroy properties. |
Di senate want make Abiola and pesin wey follow am run - Babagan Kingibe get all di entitlement wey President and Vice President suppose receive. |
Day 29: All you suppose sabi about Atiku Abubakar #BBCNigeria2019 Day 30: All you suppose sabi about Muhammadu Buhari #BBCNigeria2019 Day 28: Who be Oby Ezekwesili - #BBCNigeria2019 Video: Mayeni Jones and Ayo Bello Another thing we de for inside dis tori 2:21 Video, Nigeria 2019 elections: I go comot confidence from t... |
Fulani Herdsmen: Southern governors don reject cattle colony 23 January 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Southern states for Nigeria don shun federal government request to do cow colony for inside dia states. |
Im say dem also rescue di seven oda pipo wey di gunmen kidnap and dem still dey look for one more passenger. |
Another thing we de for inside dis tori Tosin Kehinde: Manchester United player wey wan play for Nigeria30th March 2018 Iraq: How Manchester United dey unite people29th August 2017 Mo Salah don win writers' Footballer of di Year1st May 2018 Unai Emery don confam say im go leave PSG dis season27th April 2018 How Manches... |
"I dey carry signs so pipo go fit hear my voice"- Keno French Dem no support media player for your device "I dey carry signs so pipo go fit hear my voice"- Keno French 28 June 2020 19 year-old Keno French na undergraduate wey dey carry placards up and down for Warri, Delta state, south south Nigeria, to pass message ac... |
British feem No Shade don chook mouth on top colour, dating mata Racism: Inter don chop stadium ban for Koulibaly head Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Indian actress Esha Gupta enta kasala afta she post message wia her friend call Alex Iwobi 'Gorilla' How India dey treat black pipo? |
Kano Sharia Police go arrest pipo wey chop for public during Ramadan Kano Sharia Police don begin arrest 'prostitutes and criminals' ahead of Ramadan fast Tins you suppose know about Ramadan fasting No eating of food from dusk till dawn, no drinking of water, kerewa too is not allowed. |
Why Prince Charles dey visit West Africa 'Absentee president' and six oda tins about President Paul Biya Ali Bongo become president for 2009 afta im papa, Omar Bongo, wey don rule di west African nation for more dan 40 years die. |
Another thing we de for inside dis tori Man United vs Chelsea: Red Devils hammer Blues 4-0 for Lampard first Premier League match11th August 2019 Football match end after club owner carry gun enter field12th March 2018 Man City vs Watford: Guardiola boys score eight times for house21st September 2019 Top Tori FG ban FS... |
urrent news in Nigeria: President Buhari security council meeting must find solution for dis four national challenge Olubunmi Okunnu Broadcast Journalist 14 May 2020 Wia dis foto come from, Presidency Nigerians dey hope say presido Muhammadu Buhari meeting wit security ogas dem on Thursday go end wit solutions to all d... |
Another thing we de for inside dis tori Amunike of Nigeria 'Dream Team' wey win Olympics gold na new head coach for Tanzania6th August 2018 Super Falcons: France wound Nigeria 8-0 for World Cup friendly7th April 2018 Sweden Thomas Dennerby go coach Nigeria Super Falcons26th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit... |
Dem put di sculpture alias visual form of protester Jen Reid early on Wednesday for Bristol city centre afta dem pull down Colston own, throw am inside water last month. |
12 Niger soldiers don die for attack Niger: US don confirm soldiers wey die for ambush Di beginning of di video show IS leader Abu Bakr al-Baghdadi by members of the al-Qaeda-linked, Sahel-based group Jamaat Nusrat al-Islam wal-Muslimin (JNIM). |
Wia dis foto come from, EFCC 1. |
Another thing we de for inside dis tori Di Menstrual bangle wey di helep young girls avoid stains for Cameroon4th January 2019 Menstrual Hygiene Day: Cameroonian woman dem di pieces de bloody taboo29th May 2018 International Women's Day: Some women wey dey run tins for Nigeria tech industry8th March 2019 Top Tori FG ba... |
Im say na joke wey dem don cari go far. |
Wia dis foto come from, Lagos State Government Mr Sanwoolu na Christian, e marry Dr Mrs Ibijoke Sanwo-Olu and dem dey blessed with children. |
Adekunle Gold also dey in di process to born new album. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Di re-run election happun for 53 polling units inside seven local goment areas for Kogi West senatorial district afta INEC declare di election wey happun on November 16 2019 inconclusive sake of say di total gap between di two main contestants low pass di number of votes dem ... |
How to know face mask wey go fit protect you from Covid-19 How long coronavirus dey last ontop surface? |
"Di Management of Food and Drugs Authority (FDA) don dey notice say dem dey use some Union's vehicles dey take sell dia market," na wetin dem talk. |
- Nigeria opposition dey hala Wetin dey inside di new iPhone Xs sef? |
Wen dis sickness dem serious e di take dem go clinic and if over serious doctor go send dem for hospital for Djoum. |
Between February and September 2016, Omoku turn to ghost town as everybody run comot sake of say dem tire for di palava dia. |
Buhari say: "Although Saturday elections bin peaceful somehow, troublemakers for some states bin wan scata wetin dey go well. |
Researchers don tok say too much soft drinks and beverages dey contribute to obseisty and diabetes. |
"Di fire from one roadside buka light di gas wey don spread, na so we hear gbuoa!" |
For six months and above, government don suspend di use, keep, selling and buying of local gun firearms and ammunition. |
Clothing Wia dis foto come from, Getty Images Some pipo say 'na mumu dey go boutique'. |
Di way wey Gambino use shoot am dey like dat of Jim Crow, one character wey represent di laws wey dem dey use do black pipo one kain for United States for di mid-nineteenth century. |
"If goment go help me with moni to start business, I no go beg again," she tok. |
Arsenal vs Liverpool: Aubameyang lead Gunners to Community Shield victory |
Another thing we de for inside dis tori Ghana referendum: Ghana pipo vote 'Yes' to create six new regions28th December 2018 Presidential aspirants den parliamentarians for do compulsory HIV/AIDS test - Ghana MP3rd December 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Inform... |
Tutuola talk say im write di story so dat people for other countries fit read Yoruba stories and to make other people understand Yoruba people well. |
Dapchi Girls: Parents don release 105 names 24 February 2018 Wia dis foto come from, Alkasim Bala Parents of di girls wey dem kidnap for Government Girls Technical College, Dapchi, Yobe State don release names of dia pickin dem. |
Di goment don dey pursue pipo wey dem tink say suppose pay tax but no dey pay. |
Another thing we de for inside dis tori Oshiomhole: Kano court cancel suspension of APC Chairman5th March 2020 Monica Dongban-Mensem: 'driver hit my son and leave am to die for roadside'18th February 2020 Adams Oshiomhole say 'I still be APC National Chairman'4th March 2020 Buhari don accept Justice Onnoghen retirement... |
Rats chop millions of money inside ATM21st June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike T... |
Wia dis foto come from, Instagram/@bolatinubu Wetin we call dis foto, Bola Tinubu na di founder of Cece Yara wey dey epp to prevent child sexual abuse for Nigeria Bola Tinubu Bola Tinubu na di third Nigerian wey make di list. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Kogi Govnoship Election: Natasha Akpoti say dis one no be election again na war dey happun How thugs burn woman alive for Kogi Make PDP accept Kogi, Bayelsa election defeat wit grace - Buhari Wia dis foto come from, CDD West Africa Wetin we call dis f... |
Adamou Ndam Njoya Democratic Union of Cameroon (DUC) < Go back to di candidate list Wen den born am 08/05/1942 Wetin e dey do Pesin wey sabi write, teacher and before-before minister Wetin e don do before Dem born am for 8 May 1942 for Foumban, Cameroon. |
Nigeria former President, Olusegun Obasanjo, don advice President Muhammadu Buhari say no how wey e no go vex people, even friends and supporters dem, if im wan see change happen for im government Obasanjo say say Buhari supppse ready to make some kain hard decision wey fit help comot Nigeria from poverty and hardship ... |
Why Sheffield United defeat dey pepper Arsenal fans Nicolas Pepe pepper Vitoria for Arsenal Europa League win During di penarity shoot-out, Dani Ceballos miss im take while Liverpool score all dia kicks to progress to di next round and knock out Arsenal from di cup. |
Tori be say Lagos State Govnor Babajide Sanwo-Olu don tok say churches and mosques fit open starting from June 19. |
"Dia is no cause for alarm, di consultants and house officer's dey ground dey work" na so e tok. |
Dis na afta im don mock oga O'Rourke for Twitter. |
Evri quarter and evri month di EAC go get technical meetings with di President. |
BBC Pidgin ask people for social media say: Wetin you dey do to stop AIDS and di stigma around am? |
ria: Obasanjo don launch 'Coalition for Nigeria Movement' inside Ogun State 1 February 2018 Wia dis foto come from, Kunle/John Wetin we call dis foto, Obasanjo say make people wey wan join di Movement go register for dia website Former Nigeria president, Chief Olusegun Obasanjo say President Muhammadu Buhari don violat... |
Di Prince and Ms Markle first show for public as couple dis September. |
As odas dey celebrate, dis pikin dem wey dey live for yama yama place inside Lagos state south west Nigeria dey draw art work to use celebrate di day. |
No American president don meet sitting North Korea leader before even though say Bill Clinton bin come close to meet Kim Papa, Kim Jong-il, for 2000. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: 3 people don die after Jeep jam Danfo for Lekki toll gate11th March 2018 Lagos residents say government don abandon dem as rain don bring flood26th February 2018 New Lekki toll fare: 'We no go gree' - residents9th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate ... |
Di Niger Delta region (wey include nine Nigerian states; Abia, Akwa-Ibom, Bayelsa, Cross River, Delta, Edo, Imo, Ondo and Rivers) na di centre for di different kind of oil and gas activities (for example, oil exploration, processing, waste generation and disposal etc) wey come lead to different forms of pollution- air,... |
She say if women get opportunity dem go perform better pass men. |
President Buhari give Nigerian company exclusive right to print e-passport |
But as di second round come land, 29-year old Adesanya don floor Kelvin Gastelum wit beta blow and by di time e reach di fifth round, those wey di watch don begin dey hail am. |
Even Police Bomb Disposal unit waka go di stadium to check for any kain tin wey fit explode and dem find out say evritin dey kampe. |
I hope my land cruiser will be ready— SHATTA WALE (@shattawalegh) October 17, 2017 End of Twitter post, 2 The reactions chao like sand wey dey beach, eim one tweet lighten up Ghanaians demma mood, some self wan make dem write ein speeches all for Pidgin. |
Boko Haram crises: 'Warning make Dapchi girls leave school no good' |
Skip Twitter post, 3 You can imagine this Ref... |
More than 75 cities have seen protests. |
One worker for di national park for southern India don die after two young white tigers wey im dey take care of attack am. |
Dem be people wey dey waste your time and dem only get interest for wetin your husband leave for you." |
This na wetin dey inside this story about Olajumoke wey dey sell bread for Lagos, Nigeria before she jam luck with T.Y Bello, popular photographer and musician, Tinie Tempah. |
Another thing we de for inside dis tori Pope Francis don ban cigarette for Vatican Vatican talk say di Holy See no go fit co-operate with something wey dey affect person health.10th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young... |
And upon di plenti tok from Nigeria goment, di terrorist group never release Leah from dia captive. |
Skip Twitter post, 1 The full letter from the President Trump to Chairman Kim Jong Un : https://t.co/RJD9qV0HSl pic.twitter.com/b0BEf0mKWf— The White House (@WhiteHouse) May 24, 2018 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Donald Trump no fit block pipo for Twitter - US Court New York Judge say e... |
And for di past weeks e don dey news for different kind of mata dem. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Wahala wey intersex dey face for Nigeria Another thing we de for inside dis tori 5:07 Video, Intersex: Wahala wey intersex pipo dey face for Nigeria, Duration 5,0730th September 2019 Ghana court charge senior military officer plus civilian suspect wey... |
WHO don declare Coronavirus world emergency, dis na how Ghana, Cameroon, Nigeria dey fight am How Coronavirus dey spread and kill pipo Since December 2019 wen di novel Coronavirus outbreak bin start for Wuhan, China, so far e don claim di lives of ova 3,000 pipo across di world. |
Di plenty disagreement wey bin follow Govnor Oserheimen Osunbor, victory for di April 2007 govnorship election for di state, lead to petition for di Edo State Govnorship Election Tribunal. |
Serge Espoir Matomba United People for Social Renewal (PURS) < Go back to di candidate list Wen den born am 30/09/1979 Wetin e dey do Pesin wey get im own bizness Wetin e don do before Serge Espoir Matomba, na Cameroon politician, first secretary of di United People for Social Renewal (PURS), wey dem born on 30 Septemb... |
Dis no go be di first time dis kain tin dey happun. |
But e get one very important tin wey investors no sabi. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Suicide bombers don die for Maiduguri7th November 2017 Nigeria: New plan dey on top Boko Haram palava3rd December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you14 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di youn... |
One man chop 60 years imprisonment last year. |
Career Coach Ogbeni Dipo tweet say Nigeria gats protect young girls for di kontri. |
Another thing we de for inside dis tori Ghana Parliament ‘drop’ de chamber after public opposition – Kate Addo8th July 2019 Nigeria President Muhammadu Buhari dey host Ghana President Nana Akufo-Addo for Aso Rock5th June 2019 Western Togoland: Police arrest separatists group wey wan tear dema bodi from Ghana den declar... |
President Paul Biya for tweet don congratulate de U-17 Lions as deh emerge champion for Africa Cup of Nations weh deh play for Tanzania. |
Di state governor bin announce am for Twitter on Monday, September 23. |
9 of dem get travel history as dem don travel go Canada, France, Netherlands, Spain and United Kingdom. |
Na so me sef ask am where your own fire extinguisher dey? |
Gunmen kill Anas Aremeyaw Anas crew member for Ghana Ghana Minority call on law enforcement make dem arrest Kennedy Agyepong now-now Anas en online petition dey ask Ghanaians make dem sign den out pressure on Attorney General make dem move de case forward. |
Or, when big lorry fall for middle of road, well, wetin person fit do? |
E tok give tori pipo say im meet di oga of di jaguda pipo, Ernest, for di bank wia im dey work. |
Lagos strong man Bola Ahmed Tinubu accept Buhari decision on APC crisis |
"Wen we reach dia, villagers tell us say dem dey plead wit goment to help dem anytime wey di bad pipo send dem warning letter about attack, but goment no dey give dem protection. |
Di registry deny say dem dey against local names but if person wan choose local and English name, di English name go come first before di local name because Ghana na English-speaking country. |
Another thing we de for inside dis tori Minimum wage: Nigeria Labour Congress enta road protest new 30k for workers8th January 2019 Buhari hand over im campaign to Tinubu as e no fit face Nigerians - PDP8th January 2019 Nigeria Elections 2019: British goment say dem go help Nigeria achieve free and fair elections26th S... |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.