text
stringlengths
21
14k
Mimi Mefo, Cameroon journalist sleep for New Bell prison for Douala and e lawyer Me Allice Kom say e fit appear for military court for Monday for judgement.
Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers20 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Di Archdiocese of Los Angeles tok say dem find say di money bin miss for normal audit.
But thanks to internet and di effort of some of di school dem e don dey possible to do some of these courses and you no go pay anything at all!
"We don do di tok-tok with goment for us to see di implementation of di agreement.
Things wey fit cause low sperm count But now di UK Government don chook mouth for di mata and say before end of July, law go dey ground to make am crime to do upskirting.
Na last month 12 people die for boat accident for di Ilashe area of Lagos, wey di state government blame on overloading.
World Cup 2018: How Africa migrants dey help European teams for Russia By Fernando Duarte BBC World Service, Moscow 10 July 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di France team wey start against Uruguay for World Cup quarter-final get five players wey be sons of at least one immigrant parent: (Back row, L-R): Paul Pogba, Samuel Umtiti; (Front row) Corentin Tolisso; N'Golo Kante; Kylian Mbappe Three out of di four teams wey remain for Russia World Cup get sometin wey connect dem.
E no dey clear who dis gunmen be.
Wetin we call dis foto, Na patients dey suffer pass for di strike wey dey happen Di JOHESU chairman say di way federal goment dey use talk, e be like dem wan renegotiate agreement wey dem don reach before.
Dem born am on 2 December 1961 for Ekiti state.
Ugandan tori pesin win Komla Dumor award dis year Dem no support media player for your device Ugandan tori pesin win Komla Dumor award dis year 30 September 2019 Ugandan Investigative reporter and newscaster, Solomon Serwanjja don win di 2019 BBC World News Komlar Dumor Award.
Our legal Sys is very misogynistic & entrenched in patriarchy— Jake Okechukwu Effoduh (@effodu) January 27, 2020 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 How did we get to men can push you to the end narrative to justify what Maryam Sanda did?
Some voters dey accuse am say im thief $18 million dat time.
NDC MP for Ningo Prampram Sam George charge against government over di idea.
Wetin we call dis foto, Vitalis get degrees for many areas like communication, psychology, business and education To use wetin you get to get wetin you want Because of say Nigeria school no gree take am, Vitalis put mind and body for wetin im sabi pass - sport.
Another thing we de for inside dis tori IVF: Di miscarriage wey I suffer pain me well well - Michelle Obama9th November 2018 Woman use razor tear her belle to born her pikin31st May 2019 Private IVF clinic no dey tell older women wey don pass 42 years di truth22nd April 2019 Video, IVF: Wetin I cari eye see five times I do IVF to get pikin31st August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori WAEC result 2018: 50% of Nigeria students pass Maths and English5th July 2018 Video, "I dey write dis WAEC to become lawyer for oda prisoners"12th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
One of di cook, Chef Stale Johansen tell one Norway newspaper wey be Aftenposten say, dem really lucky as dem fit return di extra 13,500 eggs.
Di BBC ask MTN to chook mouth for di mata but dem promise to send us di reaction.
Just watch and hope for the best?
Dem complain say, Nigerian goment cari am go di leader go Madenta Hospital for India witout im personal doctors come subject am to physical examination and na at dis point Zakzaky come refuse di doctors dem to force am get treatment.
Di tournament pass without any wahala of fan violence or problem with di facilities, FIFA president Gianni Infantino describe di tournament as "great success".
SHE WAS BEING PUBLICLY TAUNTED AND RIDICULED.
Another thing we de for inside dis tori America say make Cameroon goment investigate killing for prison official12th October 2019 Human Rights Watch compare goment forces wit armed gangs, Cameroon goment hala3rd April 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
rian Senate call for National Summit over insecurity 16 July 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Di Nigerian Senate don call for di launch of National Summit to torchlight di insecurity wey dey di kontri.
I can't believe some would expect her to defend herself on live TV one someone else's funeral.
pic.twitter.com/Y1rFfQgebO— IDRIS❁ (@iam_OPrince) October 27, 2018 End of Twitter post, 9 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal54 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI/AFP/GETTY Wetin we call dis foto, Herdsmen attack dey happen for Plateu state well-well E be like say na misunderstanding start di wahala between one Fulani man and one indigene for one block industry.
Female Genital Mutilation: 'We dey cut girls so dem no go prostitute' 6 February 2018 Wia dis foto come from, Graeme Robertson For di world, 200 million girls don go through Female Genital Mutilation.
So you wan japa from Nigeria, how long e go take you?
Di staff say dem want make Google change di way dem dey handle sexual allegation wey dey di company so some pipo go fit sue.
Di incident cause make many pipo angry and im lead to new anti-rape laws for India.
From nowehere, crocodile jump out of di lake grab di pastor," Ketema Kairo wey dey live for di area tell BBC.
Another thing we de for inside dis tori Kenya attack: Wetin you suppose know about gbege for DusitD2 hotel, Nairobi17th January 2019 Spain Attacks: Victims come from 11 countries18th August 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Online slimming pills dey very dangerous
Another thing we de for inside dis tori South Africa: Violence against women like a war - Ramaphosa18th September 2019 Busola Dakolo lawyer say di 10 million naira she demand no be compensation but for legal fees9th September 2019 SERAP carri Nigeria goment go ICC ontop 13 million pikin wey no dey school21st July 2019 Dem rape me and marry me out three times to Boko Haram members - victim28th June 2019 Di kontri wia abortions plenti pass pikin dem dey born16th May 2019 10 year-old dem rape for Benue state born pikin8th August 2019 Video, Dem rape my 16-month-old pickin1st March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Di state governor, Alhaji Abdulfatah Ahmed, sign di amendment bill on Tuesday 13 March.
Kenyan Lupita Nyong'o, wey play Nakia, say di film no only lead pipo to "experience something mythological and folkloric," but it also allows pipo to "reflect on some really deep and important message."
Doctor don comot teeth of 12 days old pikin Family planning: How to stop pesin wey don born plenti, still want more Tori wey dey spread for local media for Kenya be say, di woman tell her 36 year old husband say she don go hospital wia dem chook am injection wey go dry her breast milk.
Report - Youths na di key to make Africa health better - Report 14 September 2017 Wia dis foto come from, Science Photo Library Wetin we call dis foto, Sub-Saharan countries no dey spend reach 3% of their GDP on top health matter.
Another thing we de for inside dis tori Buhari don talk why im wan contest for 201911th April 2018 Obasanjo say Nigerians go be mumu if dem re-elect Buhari for 20193rd April 2018 Buhari: Herdsmen attack go soon stop22nd January 2018 Fulani herdsmen: Why we attack Benue people4th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Savina Ammassari, UNAIDS country Director say target for fight HIV/AIDS na make 90% pipo know dia status, make 90% take drugs, reduce HIV for 90% for pipo weh get de virus by 2020.
Fuel subsidy removal: Finance Minister Zainab Ahmed say e no go wise for Nigeria to do am now
Camera don show di latest trick wey dem dey use for all dis tear-rubber car wey no dey use key to lock..
Di couple tok say dem go dey use social media including dia Instagram account wey get ova 10.1m followers, to "personally dey share dia lives directly with members of di public .
Di ministries wey di seven women occupy Sharon Ikeazor - Minister of state for Environment Gbemisola Saraki- Minister of state for Transportation Dame Pauline Tallen - Minister for Women Mata Ramatu Tijani Aliyu - Minister of state for Federal Capital Territory Maryam Katagum - Minsiter of state of Industry, Trade and Investment Sadiya Umar Faruk - Minister of Humanitarian Affairs, Disaster Management and Social Development Zainab Ahmed - Finance, Budget and National Planning.
Nigeria goment assure diplomatic community of beta election Meanwhile Nigerian goment don tell ambassadors wey dey serve for di kontri say make dem no panic as di kontri ready to do free, fair, and credible election.
Wetin we call dis foto, If anybody wey trap inside now dey alive na miracle - NEMA Some family members of pipo wey trap inside di building say God still fit do miracle and dia pesin come out alive but at least make dem see body dem for take go bury.
Dem commission her into di Nigerian Airforce for 16 September 2017 as a member of di Nigerian Defence Academy Regular Course 64.
Wetin we call dis foto, Rabiu Akalta na presido of Kano State Radio Callers Association Di presido yan say some of di programs wey im dey call pass na 'Daga Karkaran mu' wey dey discuss problems wey rural pipo for Kano dey face and political program 'Ko wane Gauta' wey dey give ordinary pipo like am voice to tok to pipo wey dey govern dem.
She tok say, she shock, "My life go out of control."
For like di next two hours, all di men go begin struggle to find di two sticks inside gbege wey, sometimes, pipo dey die inside.
Indigenous People of Biafra (IPOB) na group wey Nigeria government don ban sake say dem wan break some states for southern and south-eastern comot from Nigeria, to form dia own country wey dem call Biafra.
Poor pipo nid discipline Small time, Nigerians go reach 200 million pipo How Lagos dey cope with big population Catholic fada for Sokoto Diocese Phillips Udolisa too gree say poor pipo get hand for di population palava.
Dis na how - see Professor Santos' top five exercises to get started.
Cameroon Police arrest opposition protesters for Douala Cesar Sayoc: di all-male striptease road manager wey dem suspect say e send bombs to Obama, Clinton?
Another thing we de for inside dis tori 1:04 Video, 'If Fela dey alive, dis na wetin im for sing', Duration 1,0416th October 2017 1:06 Video, Nigeria: See as prisoners jollificate for concert, Duration 1,0616th October 2017.
Skip Twitter post, 8 For the 3rd day during the festive season, GMD @NNPCgroup @DrMKBaru, led #DPR &NSCDC officials out on the field rounds, monitoring the gradually improving #fuelsituation in the country.
Boko Haram attack Governor Babagana Zulum: How di islamist group try to 'kill' Borno state govnor
Wia dis foto come from, Ghana presidency "I want talk u say u for guard de image of wana country jealously, which be something I sure say you go do well.
US don draw Africa ear about borrow-borrow money from China 8 March 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, US secretary of state Rex Tillerson say make Africa countries dey careful about China Di secretary of state for United State of America - Rex Tillerson don draw ear again give African countries about di danger wey dey ground if dem dey receive loans from China.
Another thing we de for inside dis tori Hugh Hefner: 'We go miss my Papa'28th September 2017 Obituary: Hugh Hefner28th September 2017 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018.
But based on my experience na di students dey rush di lecturers pass because dey wan get good grades and to pass dia courses."
So wetin be di worst tins pipo dey do for WhatsApp and how you fit change your way?
Doctors come see say she still dey pregnant with twins inside anoda uterus , so dem do emergency Caesarean for am.
Skip Twitter post, 4 Is there anyone still doubting how cruel & brutal SARS officials can be?
Zakzaky: Supporters wan im release Sheik Yola also troway tuale give Femi Falana dia lawyer and and human rights and tori pipo wey dey support dem since.
Inec don gbab wayo pipo wey register to vote for Taraba State 7 March 2018 Wetin we call dis foto, Nigeria get general elections for 2019 Independent National Electoral Commission (INEC) office for Taraba State don announce say dem don gbab some people wey no suppose register to vote and dem don take action against dem.
"Three weeks ago, di US authority write to us for assistance to track and possible arrest and prosecution of two most wanted FBI suspects inside Nigeria."
Cameroon court don sentence Michele Ndoki, 46 odas for six moons Anoda group, Ground Zero Defence Council, say interin goment take de decision weh deh no know and deh di tell population say make deh go on wit dia activities.
Sorry, your browser no go work for am.
Wetin we call dis foto, Seki dance drama dey show di cultural heritage of Niger delta pipo Ogbonge Nollywood pipo like Hilda Dokubo, Julius Agwu, Ibinabo Fiberesima and Monalisa Chindah Coker follow for di dance with pipo from Rivers state ministry of arts and culture.
Dapchi Girls: US don condemn di kidnap of di Yobe schoolgirls 23 February 2018 Wia dis foto come from, ALKASIM BALA Wetin we call dis foto, US say dem condemn di kidnap of di girls with strong term.
Never Give Up pic.twitter.com/4qJO5slwac— Harvey (@akajoebass) January 27, 2018 End of Twitter post, 1 Two times before, Wozniacki don come second for US Open.
Another thing we de for inside dis tori Nigerian schools resumption and Waec examination date: NECO, NABTEB, NBAIS, Junior Waec and National Common Entrance exam timetable don come out - Check am here29th July 2020 Mummy calm down boy biography: Govnor of Lagos ask pipo to learn from viral video of little Oreofeoluwa Lawal-babalola and 'calm down'29th July 2020 Dr Stella Immanuel Covid hydroxychloroquine video: Facebook remove viral post of doctor wey say she use di drug to treat over 300 coronavirus patients for US28th July 2020 Dr Stella Immanuel Hydroxychloroquine video: Facts you fit no sabi about dis drug for covid video of Houston Texas doctor wey Facebook, Twitter Periscope delete28th July 2020 Toke Makinwa Banana Island house and Festus Fadeyi: Amcon and di Nigerian radio personality don react28th July 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
E say Camair-co get for give dem information before deh enta the region.
Uganda woman wey force im step-pikin to drink menstruation blood dey go prison
Siasia dey beg 'free my mama' Siasia mama don spend 30 days for kidnappers hand "Di police say e dey difficult to track dis kidnappers dem, but wetin dey make me worry na say my mama dey very sick," Siasia tell BBC Sport.
Oga Daurawa wey be di most respected Imams for di whole of Nigeria tell BBC Pidgin say im no know wetin happun.
Reporter: Ogechi Obidiebube Producer: Abdulmalik Fahd Video Editor: Gift Ufuoma De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018.
Rasak add say na four houses burn for di fire.
Poe for Mavin Records Skip Instagram post, 4 #Repost @donjazzy ・・・ Pls Follow the lyrical beast @LadiPOE and join us on this exciting Mavin journey .
But wetin dis revised policy dey tok na say you go also need present your National Identification Number before you go fit buy new mobile line.
Oduye act for di Oscar winning feem, 12 Years A Save and also for When They See Us.
"One of di last time we tok, you say we dey linked forever, and now di truth of dat mean more to me than ever.
Even though say protective suit no dey, I fit always wear raincoat.
Wia dis foto come from, Princess Biodoumoye/Facebook Wetin fit cause am Some pipo dey think weda na di gas leak wey happen last week dey cause dis one because gas leak from NLNG bin happen wey make pipo fear before dis tin begin dey happen but we no know."
Another thing we de for inside dis tori Nigeria v Argentina: Super Eagles don comot for World Cup afta 2-1 loss to Argentina Lionel Messi score for first half as Argentina beat Nigeria for dia last Group D match to qualify for second round.26th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
"I don receive report from Ecowas' special envoy to Mali, former President Goodluck Jonathan, on di political crisis wey dey happun for Mali and we go ask di group president, di President of Niger, to give us full account of im presidency," Buhari tok.
But one week afta di ceremony dem cancel di award.
Im move to England for di end of e career, and even though e no shine at dat point e still manage one memorable hat-trick for Chelsea against Manchester United.
Na President tok-tok pesin, Garba Shehu announce dis one for statement and say dem go announce im burial arrangement soon.
N-Power na job creation and empowerment programme of National Social Investment Programme of Nigeria goment.
Another thing we de for inside dis tori UEFA Champions League: Five things wey happen for Tuesday night Football fans still dey para for social media because of wetin dia eye see for Tuesday night Champions League for Europe.11th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Sex doll brothel wey dem just open dey fully booked for weeks Wia dis foto come from, iStock Wetin we call dis foto, Some pipo beleve say to dey use sex toy too much fit cause dead vagina syndrome For dis one she recommend say make di pesin give hersef six weeks to try oda sensation toys.
Defending champions United States dey eye dia fourth title and dem be di number one ranked team for di world.
He think say I go be great, so hopefully, I go be great in di future."
Another thing we de for inside dis tori Barcelona Attack: Police Arrest 2, IS Claim Responsibility Police for Spain don arrest two persons after somebody drive van go jam plenty people just as so called Islamic State, IS dey claim responsibility17th August 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers27 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
One of di reasons na say Lagos state get testing capacity pass oda states and dem plan to do more.