text
stringlengths
21
14k
"From today we go collate and know di number of all di PVC wey pipo no collect and we go bank dem for CBN" Im explain.
Ronke Alo, Daniel Semeniworima Lagos, Nigeria 12 September 2019 New Informate 13 September 2019 Wia dis foto come from, Nigerians in Diaspora Commission Wetin we call dis foto, Di first set of pipo wey goment help to come back from South Africa don land for Lagos Nigeria wit plenty jollyment.
See de seven key tins for inside e Covid-19 unity speech.
She say more work dey to do ontop di "complex matters" but she expect ay dem go reach final decisions in di coming days.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Aisha Buhari don give Aso Rock clinic mouth9th October 2017 Parboiled rice dey bad for di body?3rd April 2018 'Half of pickins born for New Year day go die' - UNICEF3rd January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wia dis foto come from, Mamman Daura Wetin we call dis foto, Mamman Daura Mamman Daura na di son of President Buhari older brother and also e padi padi.
Cassie we are following right behind you sis, next pic.twitter.com/fK0ZE4suRu— Nakia (@WakandaQueenZA) December 29, 2018 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 I’m soooo happy Cassie moved on..
Pipo wey catch dis kain malaria dey turn container for di disease because di parasite go stay for dia liver, and once in a while e go resurface.
Wia dis foto come from, Other Wetin we call dis foto, Mba further yarn give say all members of APC and staff of di secretariat dey at liberty to conduct dia business.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Ke$ha go show face for Time's Up movement.
2016 January - UN announce new government wey dey for Tunisia fo di main time, but parliament for Tobruk and Tripoli no agree to recognise e authority.
But di state broadcaster, Ghana Broadcasting Corporation (GBC) who go collect di license money all say dem go work with Ghana Police Service make dem catch paddies wey no want pay demma license.
Di suspects say dem no dey guilty.
Theresa May resigns: British Prime Minister cry tears wen she decide to step down on June 7 24 May 2019 Wetin we call dis foto, Theresa May enta office for June 2016 British Prime Minister Theresa May use Friday announce say she dey resign her post on June 7 sake of di BREXIT wahala Dis dey come as she don receive pressure to leave office sake of her deals to cari UK comot from European Union alias Brexit.
Why Buhari 1961 WASC result carri old papa photo Di one common tin wey hold dis four Di kontri five percent budget allocation to education no reach to ginger di economy well well; Di United Nations target of 26% na wetin e suppose be.
Na six aspirants dey contest di primaries and dem include di immediate past Minister of State for Agriculture and Rural Development, Senator Heineken Lokpobiri, Oil surveillance contractor, David Lyon, one former Commissioner for di State, Prince Ebitimi Amgbare, one businessman Preye Aganaba and two women, former Commissioner of Police, Mrs Diseye Nsirim Poweigha and Prof. Ongoebi Maureen Etebu.
See im accolades for Stamford Bridge Chelsea: 2004-05: Premier League champions, League Cup winners, Champions League semi-finalists 2005-06: Premier League champions, Community Shield winners 2006-07: Premier League runners-up, FA Cup winners, League Cup winners, Champions League semi-finalists.
ameroon fit sign new coach as Hugo Broos don get different job 2 March 2018 Wetin we call dis foto, Hugo Broos Hugo Broos, former Cameroon coach sign new contract for Belgian side KV Ostende after weh e bi di shing say e no go leave Cameroon.
Di bad blood come reach gear five, after l hear her dey cry."
Wia dis foto come from, Presidency Wetin we call dis foto, The presidential jet with Buhari inside land Abuja airport for about 4.36pm on Saturday.
Pipo wey dey live for some parts of Abuja, di Nigerian capital dey wonda wetin dey happun afta dia buildings shake small between Wednesday and Friday.
Wia dis foto come from, Google Play Store Di commission tok tok person, Kayode Adegoke, tell BBC Pidgin say di application never ready for use as dem still dey work on am to ensure say pipo date dey secure.
For Nigeria road accidents dey rampant and e don claim many lives.
Another thing we de for inside dis tori June 12 public holiday: President Buhari mark goment Democracy Day in Nigeria wit special broadcast on Friday President Muhammadu Buhari address Nigerians, on Friday, to mark di June 12 Democracy Day jolliment.12th June 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Meet di youngest woman to win Emmys for lead drama actress.
Skip Instagram post, 2 View this post on Instagram Happy Fathers' Day to all the fathers in the world.
End of Facebook post, 1 Wahala bin start when for March 15, people announce say na Aliyu Muhammad Sani Kaugama from Jigawa State na im score pass for 311.
Another thing we de for inside dis tori University of Zambia library don give 'half naked' students red card7th May 2018 Everybodi must do HIV test for Zambia18th August 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Dr Uzor Kalu dey face case for court wey EFCC dey accuse am of 7.7 billion naira fraud.
End of Facebook post, 3 Another thing we de for inside dis tori Sowore: DSS don release di organiser of di #RevolutionNow protest Nigeria secret police free Omoyele Sowore after im spend 125 days for dia hand.5th December 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Video journalist: Sarah Tiamiyu Assisted by Dooshima Abu Another thing we de for inside dis tori 1:58 Video, Di visual arts community wia na only women dey run tins, Duration 1,583rd October 2019 2:03 Video, 'I dey breastfeed, I dey cut paper': See how dis woman change paper to money, Duration 2,0322nd December 2017.
Skip Twitter post, 1 NIGERIAN WEATHER FORECAST FOR 12 12 2017 1: https://t.co/8hjNUQxCxF via @YouTube— NiMet (@nimetnigeria) December 11, 2017 End of Twitter post, 1 Na which point bad weather go bad reach before dem go cancel flight: Fog - na when weather no clear because of some kain water particles wey full for atmosphere so tey 1000 meters space no clear.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Another young movie producer, Julius Morno add im own; e say even though old French-speaking African movie producers like Quedraogo no too dey show fine-fine Africa, instead dem dey torchlight rural areas and poor people pass.
Flavius Eutropuus, wey be Roman Historian from di 4th century write about im capture by Persian troops and dem force to swallow metals wey dem don melt.
pic.twitter.com/L5MpXwBzR8— The Emperor (@Elyahya_Bichi) September 25, 2019 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 What happened to Ali Pantami in Kano is a serious matter and a disgrace to people of Kano but those behind it must pay back later— yakubu yusuf (@yakubu102810) September 25, 2019 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 The harassment of Senator Ekweremadu in Germany and that of Minister Pantami in Kano are both Condemnable.— Abdulmajid (@abdulshema11) September 25, 2019 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 What happened to Dr Isa Pantami in Kano is sad and unjustifiable.
#AndStill #UFC245 @stephensylvanie pic.twitter.com/HgxoIkvFZJ— MMA Junkie (@MMAjunkie) December 15, 2019 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 Colby still couldn't keep his mouth shut during the fight.
Na company Commander for Nkor die and three administrative officers get wound.
Upon all dem say I no qualify make I comot, na im I leave dem and PDP wey see say I dey qualify give me oppourtunity to join dem".
Na only once Jose Mourinho don beat Pep Guardiola for dia seven league meetings dem (D2, L4).
Wetin we call dis foto, Before Macron bin enta shrine, plenty tins don happun to take welcome am New Afrika Shrine, wey dey di heart of Ikeja, Lagos na popular music place and nightclub wey dey full wit marijuana smoke, sexy backup dancers and anti-goment music.
Another thing we de for inside dis tori Five times wey football players chop punishment10th October 2017 Football: Why FIFA Fit Ban Sierra Leone15th August 2017 Everton FC don enter new deal with birds18th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
You say make we come, and if we want tok anytin, we get bigger family wey no dey here and many pipo dey involve including Ikoku traders, Ohaneze Ndigbo, Igbo lawyers, human rights activists, so many pipo.
Jean-Baptise Sondji, wey be former minister, tell AFP say na 16-year-old girl na im die for di protest - but other reports claim say na one man na im die.
- Lagos Residents Why flood dey hammer Africa Na so traffic full Lagos on Monday sake of di way roads full wit water.
On dis World Aids Day, im dey encourage everibodi especially pipo wey dey positive to manage dem sef well.
Di report vex dem and dem burn di local tori office for Kaduna.
Another thing we de for inside dis tori Western Togoland: Wetin you suppose sabi about Homeland Study Group Foundation wey wan breakaway Volta Region from Ghana10th May 2019 Western Togoland: Separatists group for Ghana vow sey dem go declare independence by midday9th May 2019 Western Togoland: Police arrest separatists group wey wan tear dema bodi from Ghana den declare independence on May 97th May 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election44 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See wetin Kiddwaya mama, Susan Waya tell Erica wey dey totori fans3rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Di Nigerian Police force say dem go chook eye for di mata well well and ensure say dem find out wetin really kill Ogar Jumbo.
"For di youths na jobs jobs jobs" na so Ob aka Madam due process tok.
Di US don already treat 500 patients with wetin dem dey call "convalescent plasma", and oda kontries don dey get involved too.
pic.twitter.com/yDbiQUX6l5— Muhammadu Buhari (@MBuhari) May 31, 2018 End of Twitter post, 1 Meanwhile for di same kontri wey di Nigerian goment dey encourage young pipo to enta politics for service and for corruption to reduce, pesin go wonder why dem go allow political party dem to demand for big money like dis.
I dey lonely but I no give up.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 French President Emmanuel Macron join oda kontries to congratulate President Biya.
Cameroon Anglophone Crisis: 90 Separatists fighters don surrender
Statement wey dem Information Ministry release, dem don tell police to do investigate for dem football association officials.
Prime Minister Abiy Ahmed and World Health Organisation oga Dr Tedros Ghebreyesus - wey be Ethiopian - bin don send condolence message.
Cosmas Ondari Female Genital Mutilation dey more for northern Cameroon Business no di wake laik before, with too many shooting and some taim e di hard pipo for go market, for buy and sell, deh woman dem tok.
And witout Him I no go dey here right now.
"I no wan sound like feminist but most times na men dey look down on us like second class citizens.
Africa Cup of Nations: Caf say 'Cameroon don gree to host 2021' edition
How 'Wise Vagina' mata land for Ghana parliament Ghana: LGBT community say make Parliament open referendum on gay rights Ras Mubarak who catch Parliament 9.00am exactly talk BBC Pidgin Reporter Favour Nunoo say "dis be my way of demonstrating to show say I stand with di working class, I stand with di masses."
Wia dis foto come from, President Akufo-Addo/Facebook Another thing we de for inside dis tori Teachers for Ghana don do nationwide strike3rd November 2017 Why Ghana dey launch satellite for space24th August 2017 Gold mine wey kill six pipo na because of bad engineering work - Ghana minister8th April 2018 Akufo-Addo say Ghana no offer US military base for speech wey dey like fire6th April 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Buhari order na license to kill - PDP Im add say im no hear wetin presido Buhari tok, but say wetin im sabi be say INEC get dia own way dem dey take work wit security pipo.
2 Beach, Freetown, Sierra Leone Wia dis foto come from, flickr Wetin we call dis foto, Di beach get water fall wey people like to paddle go River No.
He add am say Jada Pinkett just wan sleep wit a young pesin.
E no too tay sef wen im write for Twitter say im wan change name again to Love Doctor.
See how Govnor Sanwo-Olu wan use di money from dis regulation - Lagos tax Uber, Bolt, oda taxi-hailing services wit 'N20 per trip' - See how Govnor Sanwo-Olu wan use di money from dis regulation 15 August 2020 Wia dis foto come from, Lagos state goment Lagos go begin tax 'N20 per trip from Uber, Bolt and e-hailing services from 27 August, 2020.
Apart from di waitress wey she dey do, she dey also wash clothes join and other small small work to hold bodi.
"Make dem set deadline wen dem go disarm herdsmen."
School resumption, flight resumption, interstate movement and lockdown in Nigeria new rules
Another thing we de for inside dis tori You sabi say di medicine for cervical cancer dey?16th January 2018 Cancer: "I don see many people die for Nigeria hospital" - patient3rd October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you37 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Ojigho say, "e dey shameful say more dan two years wey Amnesty international show di crime wey SARS don commit under international law and human rights, dis kain shocking tins still dey happun."
Ex/Sgt Adeoye Adekunle, Ex/Sgt AdeniraAdebowale, Ex/Sgt Agbi Lucky and Ex/Sgt Odighe Hehosa.
Im also win Best New Artist for di Soul Train Music Awards.
Tell us wetin dey do you.'
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Dem no dey fear say water dey scarce for Ethiopia capital Addis Ababa, where one pastor boy dey spray blessed water on followers of di Orthodox Church on Friday... Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Young pastor girls also attend di Timket, or Epiphany, festival... Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Dis young boys follow for di festival, wey dey mark di baptism of Jesus for di River Jordan.
Evritime wey im don destroy Gen Leclerc statue for di main square for Douala, authorities don put am back.
"Zimbabwe go do elections in four to five months time and we need to preach peace, peace and peace because we know say e dey good for us and we no get doubt say we go get peaceful elections," Mnangagwa also use di opportunity to send message say im no go do anyhow to tamper with election.
Another thing we de for inside dis tori Big Brother Naija Season 5 housemates biography: Lucy and Prince na new Head of House afta Nengi reign for BBCNaija lockdown27th July 2020 Toke Makinwa Banana Island house and Festus Fadeyi: Amcon and di Nigerian radio personality don react28th July 2020 Twitter voice note: How to use voice note on Twitter18th June 2020 iOS 14: See wetin we sabi about iOS 14 release date, di Apple Worldwide Developers Conference plus di latest changes from iOS - Operating system beta version23rd June 2020 Your pocket reach to buy Apple cheapest iPhone?18th June 2018 Bye-bye to iPhone 7 with 256GB: Apple don phase am out23rd October 2017 iPhone Xs: 4 new tins wey Apple put for dia new phone13th September 2018 How pickin lock im mama iPhone for 47 years12th March 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal25 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Olukoya also tag 2020 as di 'year of Revival and New Glory, im d say make Nigerians pray because di year would go dey messy and confusing.
Air Accident Investigation Branch (AAIB) confam di tori on Monday morning.
How some pipo react wen Kano Deputy Govnor port Dem no support media player for your device How some pipo react wen Kano Deputy Govnor port 6 August 2018 As Kano Deputy Govnor Hafiz Abubakar port from APC go PDP, some Kano pipo wey speak wit BBC Pidgin yarn say wetin happen dey show say 2019 election go tough well well for di state for north west Nigeria.
People justify 419,Yahoo etc cos it sustains artist's careers, families & the less privileged.
Dis scrapping of Mutharika 2019 victory by di courts dey historic as e make Malawi just di second sub-Saharan African kontri to cancel dis presidential poll results, afta Kenya break di record for 2017.
Nominated for di British Book Awards 2007, category 'Richard & Judy Best Read of the Year', for Half of a Yellow Sun 37.
How pipo react to Qasem Soleimani death Dis attack don divide pipo opinion for social media as some dey support wetin US do, some say to kill di Iran Force leader no be am.
Wetin we call dis foto, Lines for bank don long ontop coronavirus panic Fuel stations dey do dia business as usual without rush for Ikeja, Ketu and Ikosi area wey we visit.
Producer: Faith Oshoko Video: Dan Ikpoyi Another thing we de for inside dis tori 4:57 Video, Chichi Igbo: 'Di kain Internet bully I dey face daily, if my skin no tight I for don kpai', Duration 4,5723rd June 2020 3:25 Video, Brazilian butt lift: ‘My bum-bum dey give me confidence’, Duration 3,255th August 2019 3:09 Video, Nse Ikpe Etim: ‘My choice na to pick life over pikin wey I no fit cari full term’, Duration 3,0912th May 2019 'My breast wan kill me'15th May 2018.
As we dey check di file, Kwaramba dey tell me about di different days and months afta dem kidnap Dzamara and notin much don happun.
Girl last birthday present from papa wey die 5 years ago
Produced by: Dooshima Abu, Usifo Omozokpea, Dan Ikpoyi Another thing we de for inside dis tori 2:39 Video, Ankara Art: “I dey use my work dey stay positive” - Marcellina Akpojotor, 2,3921st April 2020 2:11 Video, Food for waste shop: How one woman dey help feed di poor for Abuja, 2,1122nd April 2020 De one we dem don look 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 1:00 Audio, BBC Pidgin Minute, 1,0027 minutes wey don pass 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 2:53 Video, Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her and Ned Nwoko baby, 2,5311th July 2020.
Commonwealth Games: Meet di black Africa man wey first win gold medal
Mugabe, wey die for September at di age of 95, no leave any will, dis wan make sabi pipo, legal authorities to call for meeting dis week to appoint pesin wey go execute di will di tori pipo tok.
But... di way still far7th September 2017 Youths na di key to make Africa health better - Report14th September 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Dem born DJ Arafat for early 2000s, di time wey civil war dey for Ivory coast.
The Bridge boasts of a galaxy of veteran and contemporary stars such as Demola Adedoyin, Chidinma Ekile, Binta Ayo Mogaji, Zack Orji, Kunle Afolayan, Tina Mba, Adebayo Salami, Lere Paimo Wole Olowomojuore, Lanre Hassan, Jimoh Aliu, Mama Ray-Eyiwumi.
Wetin dem happen with Senator Dino Melaye On Tuesday, 26 September 2017, officials wey dey work for INEC carry recall notice go di office of Senator Dino Melaye wey dey represent Kogi West senatorial district for Nigeria National Assembly.
Di two economic experts say prices of food go continue to dey rise because of some factors wey include di following: Coronavirus pandemic: Statistics show say many pipo go dey hungry sake of di impact of di pandemic wey affect all sectors for di kontri.
United Nations sef talk dia own.
Wia dis foto come from, FPG/Hulton Archive/Getty Images Wetin we call dis foto, Thanksgiving dinner for 1935 Thanksgiving Day start when Europeans travel go America to start new life.
Tiger nut drink fit wake up your sex drive - Nutritionist Sex Toy: Zambia wan begin deal with who dey sell and use am How to enjoy sex and prevent spread of Covid-19 Wia dis foto come from, Getty Images New York City (NYC) Health dey advise make pipo continue to dey stay for house and avoid contact wit pipo but dem get some tips wey pipo fit use to still get enjoyable sex life.