text stringlengths 21 14k |
|---|
Police don drop di case wey dem carry go di domot of American actor Jussie Smollett say im lie, fake racist and homophobic attack against imsef. |
But also na jolli jolli tori for Africa as sign say democracy, wey don scarce for di continent for many years, don dey shine wella for almost everi wia sun fit reach for di continent. |
Di pishure wey di couple post ontop dia Instagram na di first wey dem go release wey show di six-week old with im eye open. |
Tell us ur stories, ask qs or just tweet/retweet! |
Meanwhile, Ghana Medical Association (GMA) dey call on govment make dem declare nationwide lockdown. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Since 1999, everi govnor wey Lagos don get, don serve two-two term, so Ambode must ask imsef wetin wetin fit make im own case different. |
Another thing we de for inside dis tori EFCC find yahoo boys enta club11th May 2018 Why Nigerians dey argue weda ‘yahoo boys’ na criminals13th May 2018 Yaw, di man wit plenti skills wey don turn comedy into serious business20th April 2018 Don Jazzy: Nigeria music industry need to recognize songwriters13th May 2018 Headies Awards: Davido, Wizkid and Simi shine6th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Sanusi Lamido new appointment: Now wey former emir of Kano don go exile wetin dey next for am? |
Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
Nigeria goment don grant amnesty to 2,600 prisoners "Wike no get right to arrest the pilots, we give dem permit to fly" - Aviation Minister Chinese hotels pursue Africans comot for fear of coronavirus But dis number still dey less sake of say di kontri testing capacity still neva dey enough to test plenti pipo to really show di real figure of pipo wey get covid 19 for di kontri. |
Di team say di plenty number of cases no mean say domestic violence dey increase, but say e dey possible say people don dey aware and don dey report am. |
Skip Twitter post, 3 The Ministry of Health would like to caution the general public against an audio being shared on WhatsApp groups about confirmed cases of coronavirus in the Country. |
Message of hope Di Bishop tok about hope for im message to Nigeria and di pipo wey dey mourn. |
Wia dis foto come from, GFA Wetin we call dis foto, Ghana vs Benin Afcon 2019 game na 9pm WAT e go start. |
No vaccines for di disease or scientifically accepted treatment plan. |
E also explain say di exercise dey free and say di Inspector General of Police don assure say di process go dey free and fair. |
"E dey unthinkable to reason say man wit di kain exposure wey di Oba get go do anytin wey go discriminate against women, di festival go hold and women go fit waka." |
Dis wan bin cause small legal argument between Atiku lawyer and di justices. |
https://t.co/bnBVuCquCD— Uzorr (@The_WuuTang) November 12, 2019 End of Twitter post, 9 For Nigeria man and woman fit marry for court, church and according to traditional rites. |
One team of about 40 trained rescuers dey help to re-float some of di whales - dem dey use equipment to push di animals from di sandbar go deeper waters. |
Out of de plenty promises, here be top eight promises which dey interest more people for Ghana. |
For 2014, Selena Gomez release "Same Old Love" wey she perform for di America Music Awards come tok say na di last time she wan tok about di mata but for 2016, dem come collabo again. |
Her post ginger reaction from pipo, so tey some begin experiment see whether her talk na true. |
Im suppose lead by example, no be evri Nigerian go fit travel abroad for health check up." |
Eight NDC flagbearer aspirants form 'yentua' alliance over 400k filing fees Ghana wan tax anointing oil, holy water and miracle sticker sales Skip Facebook post, 1 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC. |
Wetin we need for Nigeria now na to protect Buhari interest and dat na wetin we go do." |
President deny rumours of him death Just over a week before voting day, rumours start to dey fly say di President Mutharika dey seriously ill or he don die. |
Despite all di difficulties e face, for 2013 e manage to join University of Bahir Dar, for di Amhara state capital, wia e study chemical engineering. |
He say David Luiz dey trap ball with kneepic.twitter.com/T8hCMzaq4l— Your Guardian Angel (@AskMeWhatIWant) June 17, 2020 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 Listen to this Twitter VN, a sad story for Ghanaians only pic.twitter.com/Sm2qpapbOP— Akosua May (@Akosuahmay) June 17, 2020 End of Twitter post, 5 Another thing we de for inside dis tori Why your Twitter followers dey disappear Social networking site, Twitter dey delete accounts to reduce spread of fake news and celebs dey feel am pass.13th July 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal47 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Wia dis foto come from, Twitter/Kayode Fayemi Wetin we call dis foto, Kayode John Fayemi of APC na im INEC declare as winner of di election On Friday, Olusola and im running mate Deji Ogunsakin plus one of im lawyer Ola Olanikpe, wit di state PDP chairman, Gboyega Oguntuase waka go tribunal. |
End of Facebook post, 1 Jimi Agbaje don win PDP Govnorship ticket for Lagos Govnor Akinwunmi Ambode don accept result of APC primaries im lose Nigeria election join bodi INEC on Friday tell BBC Pidgin say dia hand and leg no follow inside all tiff vote accuse from opposition Peoples Democratic Party -PDP as e concern Osun govnorship election mata. |
#ENDSARS: No more stop and search, oda facts about di new F-SARS 29 August 2018 Wia dis foto come from, PoliceNG_PCRRU/Twitter Wetin we call dis foto, Dis SARS na di government security force wey dey put eye on top crime mata for Nigeria Nigeria police just announce 12 important facts about di new Federal Special Anti-Robbery Squad (F-SARS) wey be di rugged special police for criminals. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Gold mining inside Ghana: Di underground waka to look for gold with one child miner Another thing we de for inside dis tori 7:16 Video, Gold mining in Ghana : Di underground waka to find di treasure with one child miner, Duration 7,1620th April 2020 Ghana beat South Africa to become top gold producer for Africa10th June 2019 Jaguda pipo tiff $1 million gold toilet for Blenheim Palace14th September 2019 Gold mine: World Bank say Ghana na highest producer for Africa16th May 2019 Ghanaians bore $100,000 'gold' seat agbadza explanations21st December 2017 Gold bars just dey rain comot airplane for Russia airport15th March 2018 Switzerland dey flush millions of gold every year12th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori UK: Priti Patel don resign on top Israel meetings9th November 2017 Israel don give quit notice to African migrants4th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Skip YouTube post, 1 Wetin we call dis Video, Warning: Third party content may contain adverts End of YouTube post, 1 Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Another thing we de for inside dis tori Burna Boy na Apple Music Up Next Artist10th July 2019 Ed Sheeran, Burna Boy, and Stormzy collabo dey make pipo hala21st November 2019 Burna Boy African Giant album dey totori pipo26th July 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Places wia schools don reopen and how dem dey keep children safe from COVID-19 See di guidelines wey Nigeria goment release for schools to reopen Older students for primary and secondary schools bin return to schools on 6 July. |
Skip Twitter post, 1 Declaration of result for the recall of Kogi West Senatorial District. |
Dem say Mrs Macron go dey do things for civil society wey concern education, health, plus women and children matter. |
ASAP Rocky and im lawyers claim say di fight na self-defence against two men wey bin dey follow dia group. |
@MBuhari, he doesn’t have to debate, his achievements for 3.5 years will do the talk for him. |
Make pesin tire na one big factor wey Covid- 19 get join oda tins according to wetin Paul Twose wey be critical care physiotherapist for Cardiff and Vale University Health Board tok. |
But e be like pipo don forget all dia sacrifice. |
Dem never publish di full details, but experts say e go be "fantastic result" if dem confam am, but e no be "magic bullet" for di disease. |
For July, World Health Organization (WHO) declare di Ebola outbreak for DR Congo as Public Health Emergency of International Concern. |
Last year when I discovered Stardom I was captivated by her work and uniqueness. |
Im Premier League record make sense. |
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 People always dey accuse British media say dem only dey identifying promising den successful Africans as Brits while deliberately if person do bad thing dem sheda go talk say di person be African den add en native country saf. |
For 2014 dem enter secondary school for Chibok carry almost 300 girls. |
Therefore, we no believe at all say dis go disturb our plans. |
Skip Twitter post, 3 My name is @KRhazzy .Am a Nigerian, based in Benin City. |
Zainab Aliyu: I no go gree for goment to act fast free Zainab happun for Kano Mansur Abubakar , Kano 30 April 2019 Students of di Yusuf Maitama Sule university for Kano North West Nigeria enta street on Tuesday to protest ontop di detention of dia fellow student Zainab Habib Aliyu ontop accuse of drug trafficking for Saudi Arabia. |
Another thing we de for inside dis tori Remembrance Sunday: UK dey honour victims for war No be only UK; countries all over di world dey observe Remembrance Day, wey dem dey also call Armistice Day12th November 2017. |
As Africa biggest democracy dey prepare for next year general election, Nigerians go dey depend on media pipo even more and more. |
But dia away form na different story all togeda. |
Who dey ahead for national polls? |
See four oda govnors wey court don sentence for Nigeria. |
Skip Twitter post, 8 This Yaba thing is not limited to markets. |
Govnor Dickson wey frown for dis attack don tell security pipo to find, arrest and drag all di pipo wey do am to face justice. |
Any skirt and dress wey dey above di knee no dey allowed di skirt suppose be three inches below di knee. |
Nigerian Government don dey use dis property as diplomatic premises for almost 50 years and say dis thing wey dem do fit cause serious problem as dem don break di Vienna Convention rule. |
Children be super-spreaders for disease like flu but e be like say e no be di same for coronavirus. |
Cameroon and de state of Israel get correct historic, trong and truthful relations, Sadi recall. |
Wia dis foto come from, Zazzau Emirates/ Facebook Barrister Sambo Shehu Idris Dis na son to late Emir Shehu Idris wey just die and im title na 'Sarkin Kudun Zazzau' wey mean king of southern Zazzau. |
e come yarn give say one fulani herdsman still dey miss. |
'When ah answer present, de say adjourned'- Kwalla How prisoners deh di become entrepreneurs for Cameroon How madam take pour hot water for housegirl bodi say she sleep for sofa Security forces from Kumbo don join deh search for catch de prisoners dem weh de gunmen free. |
But di truth be say, na just three out of di 1,003 likes from real pipo. |
ational Assembly: 4 tins wey go determine who become di next Senate President, Speaker 18 March 2019 Wia dis foto come from, @NGRSENATE Di certificate of return wey Nigerian lawmakers collect from Independent National Electoral Commission (INEC) on 14 March don prepare di ground for di leadership battle of di kontri National Assembly. |
Tanzania don ban Nigeria from 'visa on arrival |
Lagos dey plan how dem go occupy social media |
Di court toka say Ohiomhole score 166, 577 while Osunbor score 129, 117. |
Im decide to enter national politics after school and na at di age of 24 im become di National Youth Leader of KOWA political party. |
Na US go first see di film for seka na opportunity for push de film for international community, Nkwai tok. |
Online purchase tax plan para Nigerians FIRS go begin collect VAT for internet business ‘Tax Ghanaians more den take appoint family and friends’ – NDC blast Gov’t on proposed VAT increase Dis new vat wey Nigeria goment approve go need National Assembly approval before e go take effect from January 2020. |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Di singer mama, Jane Kasubo, say Radio na everything to am and as e don die, she no get anything again. |
About 100 pipo attack small food shops on Sunday night and into Monday morning, looting and burn di buildings. |
How EFCC gbab Lebanese wey try smuggle N1 billion cash comot Nigeria 30 November 2018 Wia dis foto come from, EFCC Officials of di Economic and Financial Crimes Commission, EFCC for Nigeria don arrest one Lebanese man Abbas Lakis, ontop offence of money laundering. |
Museveni dey do five time as president and for December 2017, Uganda Constitution amendment remove age limit for president. |
Plenti hospitals and schools for dia dey overcrowded and plenti young pipo no get jobs. |
Another thing we de for inside dis tori Ahmed Musa na Nigeria Player of di Year for 20182nd April 2019 Samuel Chukwueze: Villareal 4-4 Barcelona wia Nigeria Best Young Player shine3rd April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
But no be good option for washing your skin. |
on begin arrest woru-woru oil marketers 8 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Some parts of Nigeria still get fuel scarcity as oil marketers say di current pump price need to change Di Nigerian National Petroleum Corporation (NNPC) say dem don step-up dia arrest of oil marketers and fuel sellers wey dey cause artificial scarcity for di country. |
If dat one no work, address di reason why una two no wan discuss di issue. |
E bin give right to im mama or im sister, Dnyanashree, make dem use am after im die. |
Victor FingesiADP govnorship candidate Article share tools Facebook Twitter ShareView more share options Share this post Copy this linkRead more about these links. |
This is real and not a fraud. |
Despite these efforts some feel say e preparation no be enough. |
See di ranks wey dey di NPF. |
"Dem tell us say dem no get drugs, we go outside hospital go buy drugs and oda tins wey hospital suppose get, na later later one man come tok to dem, na im dem begin treat dem free" na so Kodiri tok. |
Police tok-tok pesin Nnamdi Omoni wey confam dis tori say dem don arrest two pipo and di deadibody dey mortuary for autopsy report, but im say no be anoda case of serial killing as some pipo dey tink but dem dey investigate. |
"I bin dey tink: 'Wetin my work go be? |
Why authorities arrest youths wey give dia leader live chicken |
She tell BBC Pidgin say, her work dey about family and education and tins wey dey happun for society. |
Another thing we de for inside dis tori 'We go sue di Army'- Nnamdi Kanu lawyer11th September 2017 Obasanjo on Biafra: Wetin Nigerians dey talk12th September 2017 Video, 'Biafra no be answer' - Obasanjo15th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
One statement from di join bodi of world football say "na ontop allegation wey concern im position as President of Caf." |
Uwakwem say na after dem carry di two people wey die comot for di Federal Medical Centre for Owerri. |
Na Justice Ibrahim Tanko Mohammed Buhari put as di acting Chief Justice of Nigeria. |
"Ms Ogunsola wey dey earn moni from selling fruit and vegetables for roadside dey ask. |
Na dis zoning method PDP use to dey rotate power between di north and south. |
De aid worker die for August 7, one month afta 'separatist fighters bin kill community health worker for Southwest region. |
Even though say im be answer di first letter dem wey invite am for di debate, come even ask wia di venue of di debate go hold because say im bin no dey Asaba, but e no answer any call or text message to confam weda or not e don enta Asaba and e no show for di debate venue last last. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.